Pages:
Author

Topic: WE RISE BY LIFTING OTHERS - page 2. (Read 296 times)

hero member
Activity: 952
Merit: 824
Livecasino.io
August 29, 2023, 03:41:19 AM
#6
Well done Chief.
All of us get different ways wey we take see the forum and our reason for being here. And na only you sabi wetin dey your mind wey carry you come here. I nor go lie give you in as much as say we get Naija board here, the truth be say na all man for their self o. Na only when you don carry yourself well before anybody go look your side. Like Charles don talk already to get merit if na wetin you mean by your post dey very easy. You gat read inside and outside the forum wella. Your aim na to pass better information wey make sense or ask or answer people questions well too.

Lastly make you nore fear newbie today go turn Legandary member tomorrow ...na just hardwork and time e go take.
Doh.
full member
Activity: 322
Merit: 176
August 29, 2023, 03:07:52 AM
#5
My people na true wet dis our brother they talk o, so far as life dey concern before we become great we need one another back.
Una don see how our society be so if we no help ourselves no body ready help us o.
So any how wey e b make those of Una wey know about this bit coin dey try to dey put us through small small so that we too go be like Una so that we go carry other people along too na so the life be o
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
August 28, 2023, 06:05:31 PM
#4
Where you go before? Yes it has been like this from the beginning so no be you start am all of us start am di you start. So no think say we dey sideline you Grin all what you need to do be say,  go and read the forum rules and local board rules. Please no Merit begging in the forum, ask your mentor. And there are two things you need to do to rank up since rank up na di problem you have now.

One of di things you go do to go up na to post quality posts, dat is, you need to learn well and tell people weti u don learn and dat is quality contribution. One thing you have to know be say, you are here to learn bitcoin because you don't know am and when you don learn well then you come dey teach people wey no know again and na so you go dey climb up small small dey go.
full member
Activity: 280
Merit: 205
The great city of God 🔥
August 28, 2023, 03:19:07 PM
#3
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.
My advice for you is to not depend on us, depend on quality posts that you will make for you to rank up. Take time to read than post as a beginner and you will understand the forum the better. If you take a look at my merit history, you will see how non Nigerians are the ones that are sening me most merits that I am receiving. Let us hope that theymos will answer us one day and give us another merit source, but still you will need to depend on yourself making quality posts.

I thank you for the advice. Merit is not really everything. Just like you said now reading and understand post and also understand the forum very well. not just posting anything. You must post quality article that will attract people . And also self dependent not relying on people.

Another thing there is that most people always mind there business. No room to private chat anybody just O.Y.O (on your own)  many people were ban because nobody to guide them properly. Every body want to meet up. So the porpos of this topic is for many people who don't know who to talk to speak out there minds.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
August 28, 2023, 02:45:11 PM
#2
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.
My advice for you is to not depend on us, depend on quality posts that you will make for you to rank up. Take time to read than post as a beginner and you will understand the forum the better. If you take a look at my merit history, you will see how non Nigerians are the ones that are sening me most merits that I am receiving. Let us hope that theymos will answer us one day and give us another merit source, but still you will need to depend on yourself making quality posts.
full member
Activity: 280
Merit: 205
The great city of God 🔥
August 28, 2023, 01:50:55 PM
#1
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen  ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting  Dem go talk.
Pages:
Jump to: