Pages:
Author

Topic: Wetin dey sweet your belle for this crypto journey since you start - page 2. (Read 150 times)

member
Activity: 334
Merit: 27
My people, since everybody don dey join crypto for our country, e sure for me say many of them no understand how e be, na just profit and money dey enter their eye. Una wey una don tey for this investment, abeg make una yarn us things wey dey sweet una belle for this journey. Make una tell us wetin una don experience wey also spoil una belle make we learn from una wealth of experience. Newbie for crypto make una come hear from senior men
Pages:
Jump to: