Pages:
Author

Topic: Wetin u Dom carry ur stinginess achieve (Read 238 times)

sr. member
Activity: 434
Merit: 275
Enjoy 500% bonus + 70 FS
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
stinginess dey good but no be all the time. if you no say wetting you dey stingy for na something wey go benefit you den you do am. but if you no say na wetting no go benefit you or go cause your downfall den you better be stingy. because a lot of people wey say den wan do something to please people, dem end up  running at lost. and e go bad say you please another person and displease yourself all in the name of being a good person.

just like one picture wey one of our brother post here @elungchman about a business man wey dey good and the business end so soon. while the second business man wey dey stingy him business still dey intact. meaning say sometimes we need dey stingy to be successful.
?
Activity: -
Merit: -
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
Well life is personal so everyone has his or her own life to live and any decision that someone makes should be respected and valued this is one thing that people should know because a lot of people has this attitude of calling others stingy but in the real sense nobody is stingy just because someone doesn't give you or his family members money doesn't make the person stingy.

With the example that you gave the person in question made his reasons clear and he channelled his energy and resources to achieving his goals and if at all he achieved his goals then he has really tried and needs commendations not to be called stingy because The truth is nobody owes you any penny in life everyone to himself so we just have to work and make it on our own
On the flip side, what others call stinginess may not even be considered stingy by another.
Life is personal as you said. But any action taken that may affect your closest neighbour negatively when it comes to available resources should be considered stingy.

It's good to be ambitious, but it's also good to put life first. Straining oneself too much to save up for something that could also come later may not be a very good idea.

Happy New  y'all
member
Activity: 158
Merit: 21
December 31, 2024, 03:59:05 PM
#25
If you really wan make am for this life, e good make you stingy for that period,if not you no go fit, that your friend no be permanent stingy person,na because him get wetin him dey pursue, so that kind one me ah no go sey him do bad tin ,na who get money people dey come met for help,who no ge Dem no know am and no be person , na so this life be, that money wey him no give them for that period na to even help himself balance well to dey give them well well and e also help am know him true people and friends, if that him money finish now, na those people wey dey come met am for help na them go first insult am, then them go come move go another person wey get money,na so them go dey waka up and down dey drain people of their wealth with their begy begy nature wetin your friend do good, because na him life him dey build for tomorrow
The one wey no good at all na the perpetual stingy person wey be sey any how e be you, e no go give you, even if you dey die but they collect from others.
?
Activity: -
Merit: -
December 30, 2024, 05:35:08 PM
#24
Sometimes is good to be like that to achieve what you want to achieve... Abstinence from financial vampires is sometimes necessary no matter the criticism to achieve the primary goals at hand... But in case of critical situation that involve life, it's advisable to break from that stingy zone for a moment to save life then activate again.
?
Activity: -
Merit: -
December 30, 2024, 02:46:24 PM
#23
Well it's very unfortunate to be stingy, but let's regards the narration as decision at a time which made him successful of his achievement, congratulation to him.
 But how did he come up about it and how long does it take to gather 1BTC , Op you should've just elaborate everything most especially his earning amount and how much dollars he has being keeping daily,weekly or monthly so that other can have a good moral lessons and experiences here.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Enjoy 500% bonus + 70 FS
December 30, 2024, 01:17:20 PM
#22
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
Well life is personal so everyone has his or her own life to live and any decision that someone makes should be respected and valued this is one thing that people should know because a lot of people has this attitude of calling others stingy but in the real sense nobody is stingy just because someone doesn't give you or his family members money doesn't make the person stingy.

With the example that you gave the person in question made his reasons clear and he channelled his energy and resources to achieving his goals and if at all he achieved his goals then he has really tried and needs commendations not to be called stingy because The truth is nobody owes you any penny in life everyone to himself so we just have to work and make it on our own
sr. member
Activity: 476
Merit: 307
December 30, 2024, 12:46:22 PM
#21
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
For this life, you must define wetin be your main responsibility and wetin be help wey you just dey help. If person set this kind target, I no go too blame the person because person supposed arrive before him go pack responsibilities full body. I know wetin being like father Christmas don do me for this life, I know how I people don use my soft heart take play for business, so anybody wey wan take him finances seriously,  I no go blame the person at all.
sr. member
Activity: 546
Merit: 265
December 30, 2024, 12:02:35 PM
#20
                               
What a coincidence coming across this picture in the internet and also seeing this post in a common interval.
It would profit you if you expresses lessons from this picture between a giver and a stingy.

Let me also let you know in our Nigerian term that "Na beggi beggi make u think say ur brother stingy".


Then in a technical thought to how this your friend has turned away from his responsibilities is what I am not in support because the primary goal to acquire wealth is to meet up with our needs and responsibilities  and not just stacking that of Bitcoins just to break wealth records of his much Bitcoins we have in our wallets.

In other thought, we can not meet up to all our needs and at same time achieving our financial goals. Perhaps it all goes by processes til we reaches the great heights  of our dreams.
Remember, if we can be getting into our wallet and selling our Bitcoins at every single course of responding to responsibilities, we would be potential to go bankrupt while families and responsibility issues never ends.

So sometimes it is really demanded that we pay deaf ears to some financial expenses to let our portfolios be able to grow.
sr. member
Activity: 420
Merit: 253
December 30, 2024, 11:43:16 AM
#19
Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.

Like i dey always talk say make you take care of yourself first before thinking of anybody because if anything happen to you now, ur family and friends may not help you to rise instead dem go dey call u names. Although e no completely make sense to abandon ur family specifically unto say you wan meet up target. At least as u dey try to achieve ur target make u also dey help dem no matter how little e be family na family but for friends, i don't care about friends but dose pipu wey i meet wen i come out for dis world i no go fit turn my back on dem unto say i get target. But however, him try for at least investing his money on something valuable like bitcoin because had it been say na some shitcoins wey him go invest on and him no come succeed him for don turn to mumu pesin and naim be why any investment wey pesin wan venture into make e be the one wey get the potentials for future growth and not the one wey go get k leg along the line.

I can deny myself luxury to make sure that I can save for the future (delay gratification), but I can't deny myself good food, good health, and supporting my family with what they need in life just because I want to acquire bitcoin. I will do what I can and leave the rest.

You see dis one wey you mention about not denying yourself good food and good health, na there i dey and nothing go fit make me no eat well or take care of my health becos of say i dey invest in bitcoin. Even if i dey use DCA strategy sef i go first pause am den continue wen i don gain balance i no fit invest like say i dey do competition wit anybody.
?
Activity: -
Merit: -
December 30, 2024, 11:04:02 AM
#18
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
I strongly believe that one must not be stingy to acquire bitcoin. As a matter of fact, a stingy person can't hodl bitcoin for long since several issues may come up and selling off the bitcoin will be his only option because no one will be willing to help or even lend him money to sort out his problem.

Bitcoin should be accumulated, but not to the detriment of your person.
?
Activity: -
Merit: -
December 30, 2024, 10:59:34 AM
#17
One thing I love about Naija Local board is the cruise and sense and love in this forum.
The moderators are always innovative and carries everyone along.

Stinginess on its own could be a disease and you know there's virtually no gain in diseases or sicknesses.
Stinginess to some people is a reservation strategy. But many who believe that a tree cannot make a forest always look back to give or help without much stress.

In the spirit of this Christmas celebration, keep stinginess aside and be of help to people. Spread the love anywhere you are.
full member
Activity: 462
Merit: 205
Duelbits.com
December 30, 2024, 10:35:05 AM
#16
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
Him try but one thing we I dey always tell people be say none everything we work for another person go work for you,  e get wetin fit work for you and fit no worker for another person den e still gwt wetin go work for another person ŵey fit no work for you,  so no be say e work for am now, u sef go come go stingy for your sef and you go come end up not achieving anything with all of the stinginess,  moreover wetin dat guy passing through fit be wetin you no go fit endure because una to no b d same kind of person unable be. So na better decision say e work for am but no be better decision when e go reach you sake of say e fit utrn around for u so just make sure u no dey copy person do wetin go work for u.
full member
Activity: 266
Merit: 133
December 30, 2024, 10:24:02 AM
#15
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
Every choice we make has its advantages and disadvantages. If your friend is focused on saving money to buy Bitcoin (BTC) and eventually acquires it, that's great. However, it's unlikely that there weren't any serious family issues that required financial support at some point during the year.

You can be doing the right thing with the wrong approach, which can hurt the people who matter most. Certain actions can cause family members to turn their backs on us. At the end of the day, we only have family.

Holding onto money without spending it on yourself, your family, or necessities because you want to buy BTC can be problematic. What if something unexpected happens to you?

We need to consider these factors when acquiring wealth because tomorrow is not promised, and we should be practical, and wise in our decisions.

What if the family members you're working hard for are no longer there when you finally achieve your goals?

It's essential to strike a balance between discipline and responsibility. Cutting back on unnecessary expenses is okay, but completely depriving yourself and your family doesn't seem like a healthy approach.
sr. member
Activity: 560
Merit: 474
Fine by Time
December 29, 2024, 05:02:45 PM
#14
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
Youve mistaken discipline to stinginess. Your friend has been able to discipline himself thought-out by eliminating the need to spend on things that won't value to his life as people called them "materialistic things". These things perish with time, it only gives pleasure for a certain period of time and then its vanity. In this era, it is very rare to see someone who can do this and am giving kudos to your friend.

Let me tell you something here. The only way you can say he is stingy is if he disregards things that has to do with feeding, health, tuition fees, shelter and other emergencies needs then i can say its stinginess because neglecting those things can lead to big damage whether life or properties. There are things that are essential in life, i bet no one would want to be that foolish enough all in the name of investing in Bitcoin. If they don't leave to see what they have accumulated, then what is the essence of the accumulation.
hero member
Activity: 1666
Merit: 709
December 29, 2024, 02:19:53 PM
#13
Their is a different between stinginess and being disciplined. Let's not ruin our everyday lives all in the name of being disciplined. Yes it's important to save and that's because no one coming to save you this has been the moto some people live by but don't forget that we rise by lifting others.
I am not saying you should go about throwing your funds to every and anyone while neglecting your financial investments but if you can come through for someone and uplift them the little you can then that's great don't forget the greatest investment is investing in Humans, but like every investment nothing is certain but I will feel better helping someone when i can.
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io
December 29, 2024, 01:28:09 PM
#12
Diz one nor be stinginess o.
Dem nor dey wait for poor man for family meeting. I like as the guy do.
If him nor succeed for life nobody go look him side at all. I like as him do. Make him focus reach all him goal, anybody wey dey offended, him go apologize to them later. For now, the goal na to accumulate the bitcoins.
Wetin your guy do, na the same thing with the advice wey we dey see for social media, wey dem dey talk say, disappear for 6 months, no social media, no this or that.
My mentor tell me something wey I like, him talk say the goal na to comot for poverty and na wetin bitcoin go help us achieve.
full member
Activity: 560
Merit: 161
December 29, 2024, 11:59:28 AM
#11
Others may see him as one who is stingy but sometimes you need not to please yourself or other people just to achieve that thing you want. People will criticise you but if you don't go that way you won't be able to achieve what you want. The truth is that whatever you do people will still criticise you, even if you are very generous in giving but if mistakenly the money is not coming like the way it used to come the people who benefited from your generosity will be the one to ask what did you do with your money when you had some money.  If people can be discipline by not giving people money or spending unnecessary just to make financial achievements,  then I must say there is nothing bad about it, I don't see such person as a stingy person because they are only doing what they can to help themselves.
full member
Activity: 350
Merit: 128
December 29, 2024, 11:06:29 AM
#10
If those responsibilities he denied just to reachehis target of acquiring a 1 bitcoin wasn't so serious leave it, it's not stinginess, he was just being to achieve his financial goal to set free from poverty because if he has been set on unnecessary giveaways at every single cough of his relatives he'd be criticized unconditionally when he gets real broke.
But if he had ignored some essential and necessary responsibilities then that's were he get it wrong because there certainty that can't be reverse even after acquiring the whole mined bitcoins.
sr. member
Activity: 616
Merit: 414
December 29, 2024, 10:05:02 AM
#9
Last night I been dey get discussion with my friend online and our major discussion na on how him take acquire him BTC after him talk i come confirm say the guy really stingy but sometimes e dey help too.
Unto say the guy tell me say him forget any financial matter wey concern himself, family and friends say him set him goal say before that year go end even though him no achieve anything but him must get at least 1 BTC, though him tell me say the criticism and insults wey him pass through no be small but him still face him goal and him get am.
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.

Op decision comes with so many things, your friend was disciplined, I don't know how people may see it but the thing is he had a goal that he set and he went for it with all he got though h might have offended many person during the process but that's normal but what matters now is that he has achieved what he wants, so peoples opinions towards him presently doesn't matter, if he had given them all they ask for or even sacrificed for them without achieving this goal may be they would not regarded him but see where he is, as we all know the worth of what he has achieved, I think he made a right decision, if it's necessary he can apologize to his family as he may have offended during the time he was chasing this goal but tat's if they will listen to him and see reason why he has to do what he did, am very happy for him because not everybody can take up such decision without considering how the family will look at things since the see him as someone that can help them financially and his not showing up concern, in conclusion he tried, if he decide to tell his family what he has achieve so far with such attuatude, i think they will see reason with him.
sr. member
Activity: 392
Merit: 277
December 29, 2024, 07:41:36 AM
#8
So how u rate this matter. Him try or e no good say him leave him family and friends financially to acquire BTC.
everyone is entitled to his decision and depending on the structure of his family, this decision might just be a way of staying discipline and avoiding any form of spending that is not realy worth it.

apart from your immediate family who you are primarily responsible to meeting their needs, every other relative that comes up with his needs to you are just external responsibility that you can choose to cut off as long as it doesn't involve a life threatening challenge. if you are not selfish (which to me means being disciplined and not running away from your responsibility) you might find it difficult to meet most of your goals. as long as you have a plan you are hoping to achieve, you have to stay discipline to the extent that most of your needs are suspended till you have finally achieved what you are working for.

you first have to differentiate between what is your responsibillity and what you are just doing as a form of favour. your investment shoulf not stop you from taking care of your responsibillity but you can cut off those external dependant and it doesnt still mean that you are being stingy.
Pages:
Jump to: