Pages:
Author

Topic: What are the major problems that Nigeria is facing now? - page 2. (Read 308 times)

member
Activity: 154
Merit: 10
Patience is key
The corruption na to first start am from the leaders cause them follow dey spoil and corrupt the country as well, some of them as all that problem dey grand like this and the hard ship with the cost of things them family's or relatives no dey experience am at all. Meanwhile most of them done fly their people outside the country, say make we the owners way no fit afford to travel out dey here dey feel the country hits.
We all know say our leaders dey corrup and becos of how poor the checking and balancing dey, most of them dey get away with their crimes nai make them dey rush dey fight for political positions. My guy, nah everybody prayer say make naija dey free of corruption but as we don know how to solve the matter and who to hold, who wan go stop them?
There are no much jobs available for youths created by the govt because them need to get pipo Dem fit promise small moni or job opportunities whenever the time reach for election and as such with the influx of crypto currencies, youths dey find way to join am so dem fit dey liberated from poverty and careless dependence on the govt but them in question no want am, because e go look like them dey lose control.

but as we no get the power to stop them no be for we to find way understand ourselves, we all know say the leaders no get head but we the citizens we dey try our best to surely fight our way out from poverty. But the main the way I dey try won understand be say even if we pray and fast nothing go still change but we the younger and the military stand together things go go well, right everybody won enter there just to go make their family better then forgetting say their work there na to make the country dey good. Is like them dey forget but them no dey ever forget to no send their people abroad to stay, then we the citizens we go dey here dey experience the non-job, higher costs, etc. Well our country really need help right now but we no go still stop to dey pray am dey better 🙏. We go always dey survive am no matter how them do am and no matter how we go still see things dey good.
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
The corruption na to first start am from the leaders cause them follow dey spoil and corrupt the country as well, some of them as all that problem dey grand like this and the hard ship with the cost of things them family's or relatives no dey experience am at all. Meanwhile most of them done fly their people outside the country, say make we the owners way no fit afford to travel out dey here dey feel the country hits.
We all know say our leaders dey corrup and becos of how poor the checking and balancing dey, most of them dey get away with their crimes nai make them dey rush dey fight for political positions. My guy, nah everybody prayer say make naija dey free of corruption but as we don know how to solve the matter and who to hold, who wan go stop them?
There are no much jobs available for youths created by the govt because them need to get pipo Dem fit promise small moni or job opportunities whenever the time reach for election and as such with the influx of crypto currencies, youths dey find way to join am so dem fit dey liberated from poverty and careless dependence on the govt but them in question no want am, because e go look like them dey lose control.
member
Activity: 154
Merit: 10
Patience is key
Op, e no for beta if you change the topic of your discussion to something like "the problems of naija and possible solutions?" Because as e dey like this, e be say you no Sabi wetin naija dey face get you go for the beginning of the body to outline am. One hand you wan incite discussion but on the other hand you don use hand close am.
This issue of insecurity and economy wey dey shake nah problem wey dey affect everyone becos as we dey experience insecurity, other foreign investors no go get joy to come here come run their business and that too go in turn affect the economy.

You dey right for this insecurity matter wey u talk so and the way the society be self and the economic wahala wey dey face, really dey enough for us to dey think and pray about, because for me, I go say na the two major things wey dey cause problem for this country because as the resources dey like, e don affect our economic, na e make to get work dey hard, even to get food self no dey too affordable and food na of the things wey person dey carry survive for this life, if person no eat, we fit die of hunger and like the say " An hungry man is angry man" na e mk the country dey dey more corrupted, stealing, kidnapping etc dey increasing on a daily basis and some of them are cause by hunger. So let's try to be helpful for another either by creating Job opportunities for others or we help people who are in need, in a way we can.

waiting you go first think of na the youth's way dey come up now, most of them their parents no dey financially stable and them go send their children to school. By the end of the day their children go come dey so fraud on the process way be say the government itself no dey help out anywhere. So Nigeria need to straighten up all this major problem way dey affect us now, mostly hunger join am but we stay try our best just fight out the hunger and the security itself no balance. The corruption na to first start am from the leaders cause them follow dey spoil and corrupt the country as well, some of them as all that problem dey grand like this and the hard ship with the cost of things them family's or relatives no dey experience am at all. Meanwhile most of them done fly their people outside the country, say make we the owners way no fit afford to travel out dey here dey feel the country hits.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
Op, e no for beta if you change the topic of your discussion to something like "the problems of naija and possible solutions?" Because as e dey like this, e be say you no Sabi wetin naija dey face get you go for the beginning of the body to outline am. One hand you wan incite discussion but on the other hand you don use hand close am.
This issue of insecurity and economy wey dey shake nah problem wey dey affect everyone becos as we dey experience insecurity, other foreign investors no go get joy to come here come run their business and that too go in turn affect the economy.

You dey right for this insecurity matter wey u talk so and the way the society be self and the economic wahala wey dey face, really dey enough for us to dey think and pray about, because for me, I go say na the two major things wey dey cause problem for this country because as the resources dey like, e don affect our economic, na e make to get work dey hard, even to get food self no dey too affordable and food na of the things wey person dey carry survive for this life, if person no eat, we fit die of hunger and like the say " An hungry man is angry man" na e mk the country dey dey more corrupted, stealing, kidnapping etc dey increasing on a daily basis and some of them are cause by hunger. So let's try to be helpful for another either by creating Job opportunities for others or we help people who are in need, in a way we can.
sr. member
Activity: 392
Merit: 277

Nigeria was a nice and sweet country ever,  but all of sudden things turned apart. What do think should be done now?
to fix Nigerian economic situation isn't something you can just make a one line statement and summerrise it in a manner that is this simple. We've got to know that we are in a very messy situation where almost all our sectors aren't working and people are living in messery and abject poverty.

Meet an average Nigerian on the road and ask in what his problem is and they will tell you that they need money. Give him the money and talk to him further about his health and you will realize that an average peron on the street is battling with one health challenges or the other but because of the financial issue that they are passing through, they can't even talk about thier health challenges because they need to survive first. You want to talk about our educational sector or the security? Should we talk about the high rate of unemployable people we have on the street? With lots of people working on the strate almost like dead corps? We've got too much problems as a nation and if we are serious about solving these problems;

1. We need to overhaul our whole political sector and bring in people that want to lead and not to steal from us.
2. To make sure that these new leaders don't get influenced by there previlage, the pay that's given to all our top leaders needs to be slashed down so we know that whoever is coming to lead us isn't coming because of the money.
3. Our school curriculum needs to change 💯 and relevant courses needs to be brought.
4. We've got to scrap our change our while NYSC scheme from the goal of ethnic relation that is currently serve to focusing more on the economic aspect were corp members are rather sent to the farming sectors and major firms rather than schools.

I can continue to give the list on and on and on but to suck it all, we've got to take responsibility of our nation and believe in it to the extent of doing our little but to ensure that we're solving the problems that's in our immediate environment.
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
 Op, e no for beta if you change the topic of your discussion to something like "the problems of naija and possible solutions?" Because as e dey like this, e be say you no Sabi wetin naija dey face get you go for the beginning of the body to outline am. One hand you wan incite discussion but on the other hand you don use hand close am.
This issue of insecurity and economy wey dey shake nah problem wey dey affect everyone becos as we dey experience insecurity, other foreign investors no go get joy to come here come run their business and that too go in turn affect the economy.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
A weakening economy and rising insecurity threaten progress made in its democratic development. Amid deepening distrust in government and institutions, Nigeria has significant work to do in improving national, state and local security and governance following the national and state elections.

https://www.google.com/search?client=ms-opera-mini-android&sca_esv=e366935364740875&channel=new&q=What+is+the+problem+facing+nigeria+today&sa=X&ved=2ahUKEwibwYTJjf-FAxVihf0HHVu0CsEQ1QJ6BAgBEAQ

Nigeria was a nice and sweet country ever,  but all of sudden things turned apart. What do think should be done now?

I think we the individual should stand on their words and do what is right because some of us have been blinded or refuse to acknowledge the truth, all because we are been bribed, so by this we have refused to say what is wrong even if we know it, and also we vote leaders into power just to pleased them and that we might aquire some privilege although you are right about Nigeria being so good and comfortable to live in but because of the high rate of corruption, it's no longer conducive to live but with the help of God and the oneness of the individual, we can make it a better nation.

Jump to: