Pages:
Author

Topic: Why Bitcoin Dey Come Down? - page 2. (Read 308 times)

legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
August 18, 2023, 11:44:28 AM
#10
This is the best time for people to continue NCA. People should not panic and sell. I understand how it is not easy as bitcoin fall from almost ₦28 million to around ₦22,297,000 which is the price when I posted this. Nobody knows if the price of bitcoin will continue to fall, but continue to NCA and wait for the massive bull run period to begin.
Exactly, today now bitcoin enter $25k and di price go still go down so na to find money buy bitcoin well now.

This is the reason I don't listen to fud anymore because that is also a strategy by them to confuse people who are weak hands and they end up selling low and the whales buy them all at low prices and hold them to take big profit.
You really tok well for this tok. Na so di matter just be and people wey no know nai dey sake for di market dey sell all dey have for the fear say dem loss all their coins for di bear market. But if dem try keep their coins for di period of di bearish and entered di bull market dem go happy again. Na just patient be di matter. As di whales dey sell nai be di cause of the downtime of bitcoin.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
August 18, 2023, 10:20:53 AM
#9

Having said that, i don't really try to find out the reasons why Bitcoin price drops, i think it is unnecessary because you will read so many speculations/reasons, but you don't know which is accurate. I understand that it might matter for day-traders and short term investors because they buy and sell pretty fast for quick profits, but if you are a long term investor, it is either you take the chance to buy more or you ignore the dump.

Na true you talk, we no need worry our head over wetin cause the price drop in bitcoin. As we already dey hear two said of the story regarding Elon musk and some say him never sell the btc . Na fud and fomo dey move this market, so whether true or false once any influencer go their handle make any statement, panic go start and sentiment before you know am piam price don change. This is why na speculative market and we need to dey do our own dey go but if to say the market dey regulated, e no go just dey change like camelion within the twitching of an eyelid.
jr. member
Activity: 56
Merit: 12
August 18, 2023, 10:20:50 AM
#8
The price will still come down again before the end of the year and it will still go up again. So if you want to accumulate more bitcoin BTC in you portfolio this is also the best time to so.

Bitcoin keep dropping in price... Wetin dey wallet still small I need to accumulate more for the next bull run any time e happen
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
August 18, 2023, 09:17:35 AM
#7
This is the best time for people to continue NCA.
Lol, do you mean "Naira cost averaging", i almost thought it was a typo, but it might be a good term to use in our local section rather than the customary "Dollar Cost averaging". Grin

Having said that, i don't really try to find out the reasons why Bitcoin price drops, i think it is unnecessary because you will read so many speculations/reasons, but you don't know which is accurate. I understand that it might matter for day-traders and short term investors because they buy and sell pretty fast for quick profits, but if you are a long term investor, it is either you take the chance to buy more or you ignore the dump.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
August 18, 2023, 08:51:16 AM
#6
This kind drop no dey surprise me again for this business. I just know say price some come down before the next halving by whatever means at least I don notice am wella. If to say no be Elon musk cause am, you go still see one influencer go just come talk something about bitcoin. Maybe for example Warren buffet go just wake up from no where say him no like bitcoin and you go see bitcoin price for ground then the build up go start again. Na the circle be that wey still make people see am as manipulation by the whales to make people fear to dump so that the price go drop and it can trigger there buy order.

But one thing wey dey real be say the price go recover and hit ATH. No panic if you have extra cash to hold your self.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
August 18, 2023, 08:50:41 AM
#5
OP I believe say many factors dey cause as e be like this. Unto say halving na next year,  I believe say there is uncertain about the Bitcoin price but however, there are also some people strategically manipulating the market I believe they are taking advantage of the market situations as well selling to drop the price then they buy back and hold till after the halving as usual and expected bull run does come then they start selling to take profit. This happens all the time and in a way people would not understand how it works.

This is the reason I don't listen to fud anymore because that is also a strategy by them to confuse people who are weak hands and they end up selling low and the whales buy them all at low prices and hold them to take big profit.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
August 18, 2023, 08:06:54 AM
#4
This is the best time for people to continue NCA. People should not panic and sell. I understand how it is not easy as bitcoin fall from almost ₦28 million to around ₦22,297,000 which is the price when I posted this. Nobody knows if the price of bitcoin will continue to fall, but continue to NCA and wait for the massive bull run period to begin.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
August 18, 2023, 07:46:47 AM
#3
Usually if we see something like this we don't get moved any longer because we know say na normal thing and the market go still balance without delay.. if the Matter too much e go last 5 months and na so e be for the increase as well, e go last for some period of time after which the market go still drop down. As person wey be believer of bitcoin you no supposed panic or look the market because I know say na only traders dey always panic for market.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
August 18, 2023, 07:36:16 AM
#2
I been see this thing for the Bitcoin discussion board way u also add the link for the thread.
For people way no go get time read the news make i help break am down:
The say SpaceX way be one big company so, way nah one of the world Richest man be the Oga at the top way him name nah Elon Musk, don sell their Bitcoin way them been buy from 2021 to last year way be 2022 them been buy am as company assets and investment (watin fit give them profit)but diz year now according to the News dem say dem don sell $373M this nah better big money for our own local currency, if we calculate am eh go reach that kind; 844 way our naira they x $373,000,000 nah about #314,812,000,000 (Three hundred and fourteen Billion, Eight hundred and twelve million naira). so the company SpaceX sell Bitcoin way worth diz kind moni way make the crypto market come they shake, U check am nah, when they kind money comot for some where eh go really affect the market, no matter the kind heavy money way they inside.

So like now, as other don talk am, if you been they wait make bitcoin price drop, Spacex don help lower the price small again for onah, you fit carry you budget now as u fit carry go fetch any amount of bitcoin way u go fit afford, the price fit drop pass so, eh fit still go up again, nah just matter of time. and me i believe say this kind news small time the market fit still recover back, so any move way u wan make way concern to buy bitcoin now think am well make u no go put money way u plan to carry do something next month come they expect to take am back that time, the market fit surprise you, so to avoid those kind surprise reason the kind money way u wan put inside.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
August 18, 2023, 07:06:33 AM
#1
As of today di price of bitcoin dey drastically coming down and many of us e no know weti be di cause. And they are many factors that can lead to the coming down of bitcoin price. If the whales sell their bitcoins wey dem get, bitcoin price go come down and the following links also explain some of the reasons why bitcoin price dey come down.
https://cointelegraph.com/news/why-is-the-crypto-market-down-today
https://bitcointalksearch.org/topic/spacex-sold-373m-worth-bitcoin-reason-of-current-dump-5463640
The price will still come down again before the end of the year and it will still go up again. So if you want to accumulate more bitcoin BTC in you portfolio this is also the best time to so.
Pages:
Jump to: