Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 276. (Read 629013 times)

sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
See oh, I just check for cryptolotto signature campaigns for now, the manager talkstar talk say 3 slots don open for full member, if you never participate or rather you wan comot the one you wear already, go now as it dey hot, no new person Don apply,. see link: https://bitcointalksearch.org/topic/m.54863803

Chai, me never reach full member, "crying"
full member
Activity: 756
Merit: 231
^..^ ETN vex me dat time wen I dey try rub mind wit dem, but dey fu*k me down without a pity. Now wey dem dey ready for de race; me I go folo-folo dem dis time till we share d gains.
If anybody dey here wey no get some bitcoin shud buy now or lose out: I repeat: buy bitcoin now or regret tomorrow. Oyah read dis one way just drop:  Bitcoin Deemed ‘Money’ Under D.C. Financial Services Law (1) . Make we double our hustle oooo, learn trade please.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1221
Once a man, twice a child!
Provide the link where the activities are done while do some research about the ETN
You go navigate get the tasks from the wallet app. Very totori wallet like that. Dem dey try run almost the same type of parole like Fiverr or any of those work from home sites dem. So, you fit download the wallet app through their website or you waka enter playstore at once.

@Brainboss, ETN still dey o. I buy am wen dey come out for 2017 as I see that English football coach throw better support for am and as the first cryptocurrency for England too, I believed sey e go do well. But 2018 bear market come rub the project for ground. Na just last month I try check dem again and I come see sey dem still dey perform well. Although Richard (Developer) dey send me regular updates wey I nor dey even bother read. Now, I wan buy more. E dey cheap compared to wetin e go be once this bull run start again for 2020/2021
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
My people, make una shook eye put for Electroneum (ETN). Na better coin and the price dey too cheap as e bi now sef. You fit buy recharge card and pay for other utilities with am sef. Even people like Posi fit sell their drawing and digital skills on their portal in exchange for ETN.

ETN still dey alive? I remember dat year wey dey no go let persin hear something with this mobile mining wey make the project blow die although the bear market for 2018/2019 hit dem hard but hope dey recover sha. Dey been get unique idea as the first mobile minable coin but now Dem don full everywhere but just hope ETN do well for your sake as I believe you did don buy am.

Ah no big today Posi identify himself as Nigerian na, I know since. Abeg make una go show am support, the artwork make sense die as I just view am. Kudos bro just hope you win and if e become reality no forget to inform us make we join you celebrate. Good-looking.

Welcome @Traderbtcc, spread the news about this thread make we plenty as with numbers anything we request for them go lend us hearings ear.
hero member
Activity: 2240
Merit: 579
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Post my artwork for a contest and i go need ham for your support .
Welcome brother Posi, I see say you been don wear stable coin avatar for tey tey, you be baba for here wey go carry some of us along. Shah, we still dey open our big eye dey wait for other African.
I once left and join back May this year. We all bi baba if we do ham as team.
Edit : i think something is not right with your signature code, do you include the "
"?

My people, make una shook eye put for Electroneum (ETN). Na better coin and the price dey too cheap as e bi now sef. You fit buy recharge card and pay for other utilities with am sef. Even people like Posi fit sell their drawing and digital skills on their portal in exchange for ETN.
I never like to hold long other altcoin which i never know the foundation. Provide the link where the activities are done while do some research about the ETN
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Post my artwork for a contest and i go need ham for your support .
Welcome brother Posi, I see say you been don wear stable coin avatar for tey tey, you be baba for here wey go carry some of us along. You try. I don notice say na only 9ja dey show themselves for here, no other African countries don show face? As the thread says Africa. Shah, we still dey open our big eye dey wait for other African.
My people, make una shook eye put for Electroneum (ETN). Na better coin and the price dey too cheap as e bi now sef. You fit buy recharge card and pay for other utilities with am sef. Even people like Posi fit sell their drawing and digital skills on their portal in exchange for ETN.
@mpamaegbu, this electroneum, being don dey my eye since 2017 when bull run never start, I missed am, as you don show us expo now, na the Betta time to jump in now?, make I buy some of the coin. How you see am?
full member
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
My name na Godspower
Gender: male  Grin
Location: Nigeria/Port harcourt

I say ma come identify with my African bloods them for here Grin, all the boss men them I hail ooh, because like dis like dis water don pass garri oh , Lmao Cheesy.
hero member
Activity: 2240
Merit: 579
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Post my artwork (https://bitcointalksearch.org/topic/m.54854419) for a contest and i go need ham for your support .
Which kind help? Voting dey the thing? I dey 100% ready to vote for you. I never read about the contest 'cause I dey poor for drawing things.
Just keeping you guys inform about it to be incase.

Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Jesu! So, Posi na OBJ pikin sef. Na wa o. I be think sey na some oyibo dem o since I begin see the name for forum almost two yars now. Welcome bro.
Lol. Well, i no be OBJ pikin but we're from the same village though. I never for once think of you to be from my mother land and it good to see you guys.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1221
Once a man, twice a child!
Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Jesu! So, Posi na OBJ pikin sef. Na wa o. I be think sey na some oyibo dem o since I begin see the name for forum almost two yars now. Welcome bro.

@CryptoCarabaoGroup We don't tolerate unauthorized advertisment on this thread, so your post had to be deleted. You are welcome how ever to carry-out promotions on the forum with target at Africa related topic or telegram groups.
Chai! Brainboss provoke here oh sotey im forget sey na pidgin wey dey nack here 😂😂

@Smartvirus, ...
Na true you nack here.

My people, make una shook eye put for Electroneum (ETN). Na better coin and the price dey too cheap as e bi now sef. You fit buy recharge card and pay for other utilities with am sef. Even people like Posi fit sell their drawing and digital skills on their portal in exchange for ETN.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Ok anybody follow this advice, ethereum don rise Wella, the future still bright for the coin, reaching $500 go be small challenge, the coin na three digit price coin, just do your research well.
I believe weting you talk, people don dey hype ether and I believe the hyping go be reality, especially if ethereum 2.0 is implemented.

Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Post my artwork (https://bitcointalksearch.org/topic/m.54854419) for a contest and i go need ham for your support .
Which kind help? Voting dey the thing? I dey 100% ready to vote for you. I never read about the contest 'cause I dey poor for drawing things.
hero member
Activity: 2240
Merit: 579
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Hello Omo Iya.
My name na Olufemi and Posi nah my son name
Abi male in gender
from the green white green, Ogun precisely
Post my artwork for a contest and i go need ham for your support .

legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
@CryptoCarabaoGroup We don't tolerate unauthorized advertisment on this thread, so your post had to be deleted. You are welcome how ever to carry-out promotions on the forum with target at Africa related topic or telegram groups.

@Smartvirus, welcome to the forum and thread but why u come touchlight bounty and signature as your skills asin i no understand, like to do bounty na e be ur skill? e no go well no go spoil ur name for the forum as those wey dey do bounty are classified as shit posters and dem dey hardly get merit due to their poor quality contain.

The trick na be say instead of to patronize the ponzi, I buy the coin. Ethereum get future oh make I just highlight am.
This talk make sense. Instead of to join those ponzi schemes, na to buy ETH wey them dey hype, coz I dey sure say thousands of Nigerians wey participate in those schemes buy eth to use join.

Ok anybody follow this advice, ethereum don rise Wella, the future still bright for the coin, reaching $500 go be small challenge, the coin na three digit price coin, just do your research well.
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
My brother thank you well well for the advice wey you  give me and the merit too you don give me
Because with una like this we go dey get merit  for this our Africa board.
For public board like this e dey hard before person go get 1merit.
Like these na I dey happy for the merit wey u don give me like these, my heart dey sweet me sugar sugar since are don see new merit
Biko are  dey beg other senior brothers make una dey help us here to dey grow like others.
This our board go help us well well.
Thanks brother are no fit forget you.
My brother, merit for here be say, make you try write better constructive and contributing posts, post wey go make person nod head, like that like that, you go get merit. E no matter time e take you write am, make sure you no copy paste from somewhere before theymos go do him work. Lol.

Username: Smartvirus
Gender: Male
Skills: Signature and Bounty

I hail una way dey the room o. Men and women way sabi
I welcome you oh our brother, you try locate us for here, anything wey be your problem, yarn am to us we go put am for your head, you do well.

This your username eh, the virus wey get sense, no be mumu corona. Lol.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
Username: Smartvirus
Gender: Male
Skills: Signature and Bounty

I identify with you, children from one womb of Africa. It was really thoughtful of you to create this forum @CryptoprenuerBrainboss, bringing us together in the spirit of togetherness. I welcome myself in mates.
I hail una way dey the room o. Men and women way sabi
hero member
Activity: 2100
Merit: 794
Top Crypto Casino

My name na George john
Are be male in gender
And I from Nigeria
Are be full son of africa.

Biko my people of Africa make we try dey help our begginers wey no no anything here so that dey go follow those people wey dey local board from another country dey compete.

George welcome to our tiny corner on bitcointalk (it's no longer tiny, lol).  I wan specially welcome you.  We dey long overdue to get our own board for this forum. I know say we go get am soon.

Welcome on board as you come join us here make sure say you dey represent us well avoid anything wey fit spoil our image here you no say Hushpuppi and co. don spoil naija image and these oyinbos go dey take one eye dey look us for any fuck-up.

The issue of trust na very big problem Oo especially for honest nigerians wey dey try hustle to help themselves and their families.  Na why e be say most recent opportunities dey limited from Nigerians. The only thing we fit do na to just try our best and stay true to ourselves. Coz e dey much harder now.

I see that coin oh even KEY all just dey blow dey no wan carry me along. Even chromia too. Infact all Binance coin just dey vex, all dey give two digits returns with very special ones giving three digit returns. They market dey very positive, any coin wey you buy fit turn u big boy in mata of weeks.

Bro no worry too much, That SYS coin don drop small. The news na in 2 days sha. I believe say e go resume pump soon. The surprising thing be say I miss out on those pumps. I been no wan jump in come catch falling knife. Even that MFT you talk about pump about 100%.
hero member
Activity: 1470
Merit: 711
Instant cryptocurrency exchange with own reserves!
Welcome on board as you come join us here make sure say you dey represent us well avoid anything wey fit spoil our image here you no say Hushpuppi and co. don spoil naija image and these oyinbos go dey take one eye dey look us for any fuck-up.
make sure say you bring more country people come here so that we go push our local board up like others and to dey compete  with them as you talk am so that we too go dey help ourselves I dey always happi to come this board to come and feel at home na good talk you talk make we dey try and help others.

My brother thank you well well for the advice wey you  give me and the merit too you don give me
Because with una like this we go dey get merit  for this our Africa board.
For public board like this e dey hard before person go get 1merit.
Like these na I dey happy for the merit wey u don give me like these, my heart dey sweet me sugar sugar since are don see new merit
Biko are  dey beg other senior brothers make una dey help us here to dey grow like others.
This our board go help us well well.
Thanks brother are no fit forget you.

sr. member
Activity: 2590
Merit: 322
SOL.BIOKRIPT.COM
My name na George john
Are be male in gender
And I from Nigeria
Are be full son of africa.

Are dey hail everybody wey dey here,my brothers no be small thing for here ooh, i Thankgod well well for me to  see my africa people way I fit tell them my problem concerning bitcointalk forum wey we dey inside together
Waiting dey worry me well well be say some people for this forum wey we first register dey first us dey rank up because of their local board wey them dey

Biko my people of Africa make we try dey help our begginers wey no no anything here so that dey go follow those people wey dey local board from another country dey compete.

I dey happy well well todey to see myself here
And now I can identify my brothers and my people also can know me

My people say waiting wey don affect one person for group were dey belong don affect everybody wey dey the group.

Me are dey beg una make we dey try dey help our people here even when we go to public board make still help our people them.

Welcome on board as you come join us here make sure say you dey represent us well avoid anything wey fit spoil our image here you no say Hushpuppi and co. don spoil naija image and these oyinbos go dey take one eye dey look us for any fuck-up.
make sure say you bring more country people come here so that we go push our local board up like others and to dey compete  with them as you talk am so that we too go dey help ourselves I dey always happi to come this board to come and feel at home na good talk you talk make we dey try and help others.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1221
Once a man, twice a child!
Me are dey beg una make we dey try dey help our people here even when we go to public board make still help our people them.
Na true you talk about wetin dey happen for other people dem local board. I don notice tey tey how those ones dey take style rub body. We too wey dey here dey try too. I even get like three good posts wey I suppose merit since last week sef but I nor get merit to do am. Na small small bro. Just make sure sey your posts dey make sense and e go surprise you as merit go begin dey touch dem soon.

My people say waiting wey don affect one person for group were dey belong don affect everybody wey dey the group.
E bi like sey you dey like throw proverbs. O ya, make you join me for that my thread on African proverbs for the local board. https://bitcointalksearch.org/topic/m.54765222
Welcome BTW.

@CryptopreneurBrainboss, another round of distribution for CSTI na tomorrow. And na the third and final distribution be dat. I sure sey you be whale for that bounty 🤑🤑
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Mehn today just dey pain me like this. See SYScoin wey I suppose enter go pump 3x in 24 hours without me on the train. Their team yarn say big news dey come by 23rd July. If the news no leave up to people expectations, e go just dump massively. I no wan enter now coz e fit come get corrections.

I see that coin oh even KEY all just dey blow dey no wan carry me along. Even chromia too. Infact all Binance coin just dey vex, all dey give two digits returns with very special ones giving three digit returns. They market dey very positive, any coin wey you buy fit turn u big boy in mata of weeks.

You don check Cartesi wey I mention earlier. E dey Binance o.
Yes, That cartesi eh, I don dey hear as people dey talk about am of recent. E be like something go sup with am soon.

Yes few weeks back I been recieve my own share for the bounty I bi participate in. The project dey very active. Everybody wan create their own decentralized blockchain. The industry dey sweet me die

Welcome @GeorgeJohn

Jump to: