Translated Topic in Pidgin Language;
Governs dey come 4 traders!Original Topic: Governs are coming for traders!Author:
GazetaBitcoinHey,
Wen I don think mani about am, I decided 2 translate dis
write up of mine 4 di benefit on di oyibo pple wey dey di world. Di writing bin dey Romanian house of di forum, bt I think di information dey gud nd he go go around 2 mani pple wey im go reach, in order 2 avoid being subpoenaed by governs or oda law enforcing mechanism.
Autor:
GazetaBitcoinTopic original:
Guvernul vine! ANAF si DIICOT ii urmaresc pe traderi
Dis won no bi joke o!
I don talk am b4 with a lawyer friend, who don tell me about di mata (about traders being pursued by Romanian govern). 2 be more specific, authorities dey investigate some of his clients, which have 2 explain some plenty money dem transferred 2 their bank accounts.
Di traders come 2 di lawyer as they dem no know how 2 do their trading benefits. Nd di lawyer dey ask me if I go help am anyhow.
Basically, in Romania, di mata dey bad dis year afta di law 30/2910 was issued. Dis law wey about collecting di profits, adding di profits 4rom crypto, bt di wey dey carry out di e no dey pursue those pple wey no dey pay taxes, bt dem dey pursue those with big amounts transferred into di bank accounts.
I don tell ma friend dat make im tell im clients 2 get any possible log 4rom all di crypto exchanges wey im dey work with, in order 2 prove di acquisition price, bt na di marketing price. Anoda wisdom was 2 directly tell di exchanges, who dey act as companies nd who dem granted by di law 2 act as money processors, nd 2 ask dem extrasses with di transactions. If e dey possible, stamped wons. Since di exchanges dey use KYC nd AML, dem go also offer official papers wen dem need.
Ma friend tanked me 4 my ideas nd im come say im go try these methods.
TL;DR: governs dey come! Make u dey aware!I never be fan 4 centralized crypto exchanges, as dem dey
embrace exactly di opposite of di ideas behind Bitcoin: decentralization nd pseudonymity. Nd if everybody dey use Bitcoin nd di oda cryptocurrencies instead of our kwantri money (dat won means be sae “cryptonians” go realize only crypto-2-crypto transactions), den nothing go exist in any taxable earning. Bt nobody (or, almost nobody) acts dis way. Wat remains bi sae, di centralized exchanges maintain di idea of trusted third party, concept wey Satoshi need am 2 remove am finished kpatakpa. Nd, if im go be used again di way dem do am 4, Bitcoin go remove any third party wey dey.
Mani of di users go 2 a centralized crypto exchange bcoz dem dey convenience, bcuz dem no understand di risks or bcoz dem lack di knowledge abt their alternatives.
1. Convenience dey understandable. Basically, u'v ur funds in a wallet (which u no own actually, as di exchange dey true 4 di owner of di money) nd u go access dem anytime. Nd u go make transactions also anytime u need am.
2. Risks, however, dey many. “ur” exchange wallet
e no actually belong 2 u, bt 2 di exchange. Why? Bcos u no have di private keys. See wat happened with Mt. Gox, Binance (twice), Criptsy, Cyptopia, Bitfinex etc. Di same thing happens also if di owner of di exchange e don decides an exit scam. Wen dem never get di private keys, u no own di funds.
Anoda risk is determined by di fact dat
di centralized exchanges act as banks nd collect customers’ private data, being forced by governs 2 hve implemented KYC nd AML (Know Your Customer nd Anti Money Laundering) procedures. Nd di govern dey hungry well well 4 all di entity 4 personal data. Giving ur secret info, 2geda with
being totally careless abt ur own privacy / anonymity will only put in di frying pan, sooner or later, all those who used these “services”, as it happened with
Coinbase clients. If di users hve an evidence of all di transactions nd if dem paid their taxes, dem go bi OK. Besides, everything go bi OK also with those who bought at a higher price nd sold at a lower prices, thus without earning any profit, bt dem go present these evidences as well 2 di authorities. However, even di “law abiding citizens”, go certainly no go like all w bi investigated by di authorities.
Di major problem na 4 those who
no hve such evidence nd with those who
no pay di taxes. These ones, 4 di governs, go appear as
criminals. As tax evazionists.
I agree, di question “if state no accept cryptocurrency as a form of money, why dem go tax am?” Na di gud won bi dat. Di following na di answer: bcuz it generates earnings. Maybe, if there go bi such thing as trading leaves, even di profits 4rom selling leaves go bi taxed.
Thus, we get 2 di question “how we go preserve our privacy?”.
3. Lack of knowledge abt alternatives na won of di konkon 4 wat di crypto newbies head towards centralized exchanges. Bt alternatives dey exist.
Di number 1 solution dey represent di peer-2-peer decentralized exchanges, where di transactions dey performed directly between di users, dem dey fully unknown, nd di role of di exchange dey merely 2 help users 2 contact each oda, without holding their money / private keys.
Besides, di cash-in / cash-out Bitcoin ATMs may bi an alternative, bcoz in dis case we no need 2 reveal personal information. Indeed, these terminals e no use a friendly price 4 buying / selling crypto. Bt privacy e get price, though.
Finally, u can perform peer-2-peer transactions with piple u know, or with piple with high reputation in di field, bt also with pesens u don’t personally know, similar with Amazon / Ali Express transactions.
All of di above dey suggestions 4 those willing 2 exchange crypto with fiat money. Only wen doing dis intervenes di pseudonymity nd di exposure. However, while di transactions dey entirely crypto-2-crypto, di anonymity e fi bi preserved beta. Apart 4rom, all of di above e no dey represent an advice 4 how 2 avoid taxes. Every citizen go pay im taxes. Bt working with centralized crypto exchanges e no dey just exposing di users 2 governs, bt also endangering their funds.
I dey close am here by admitting di contribution of centralized crypto exchanges in raising di awareness about cryptocurrencies. Perhaps, without dem, fewer piple go e don hear about Bitcoin nd oda cryptocurrencies. Di exchanges e don overwhelm di role inside di ecosystem. Bt still, dem fit bring huge prejudices. Now, whoever chooses using dem, go do it by fully understanding how dem work.
Edit: just afta writing di topic it came into mind anoda example of traders being chased by governs.
Also in Romania, afta di first crypto exchange wey closed
BTCxChange, di owner made di paperwork 4 fully shutting down di company. Practically, in such a case, di site (operation) e dey close, bt di company still dey exists in di registries until I'm go fully closed.
Max Nicula, di owner if di defunct BTCxChange stated recently dat even 2day, 1.5 years afta closing di exchange's site, im no fit close di firm bcuz ANAF (di Romanian version of IRS) started an investigation wen im requested 2 close di operations. Wat dey very important,
im asked 2 provide 2 di authorities all im customers names nd data, dis also happened at Coinbase. In dat case, di company was
requested forced 2 release di clients' data in order 2 function, while in dis case di company has (still) 2 give out dis data in order 2 bi closed.
Even many intriguing dey dat Coinbase, where de applied a decision of a Court, in BTCxChange's case ANAF came with only a formal request. Max Nicula said im no keep di clients' data after dem close dey site, therefore di investigation still dey go on, di company never closed, bt dat won na anoda story.
Wat dey important dey dat Coinbase history repeats nd I suspect dem dey hundreds of oda similar cases worlwide.
Edit 2: 4 more dangers associated with KYC please read also a topic which dey complementary 2 dis won:
Why KYC dey extremely dangerous – nd useless
Translations (in chronological order):