Pages:
Author

Topic: Is Dollar The Cause? - page 2. (Read 500 times)

hero member
Activity: 784
Merit: 589
April 15, 2024, 07:08:15 PM
#36
For me, I no think say dollar na the cause why our country dey like this because even now wey dollar don come down well but yet the cost of things dey high very well, na so things dey hard to afford even to get work dey hard to find even food self, na we and the government be the cause why things dey cost of living dey hard for us like this because now wey dollar dey reduce like mad like, we supposed reduce the way things dey cost but no way instead we just increase dey blame dollar instead we supposed fight for our rights especially if we go buy something n the person sell am cost for us, we waka comot e for dey better for us, incase that dey go reduce their prices and also if government go provide for us enough job opportunities for people, we go see say things dey easy, accessible and affordable for us, dollar for just help us come live better living so I no go blame say na dollar cause why we dey in this kind situation for our country rather than na we and government be cause and na still we go be the solution.

 I follow gree for this your yarn. You know say we naija pipo nai dey use their hands cause hardships for themselves becos I no see how tins high you blame dollar, dollar no come strong again you still keep tins high and the worst part be say things now dey costlier than wen dollar bin dey high sef. Now things don hard to the point say if you prove something now and no buy am, come back next day e don increase and this attitude dey make people adjust their lifestyle sotey nothing dey to adjust again and yet we go still say we be Giant of Africa?
 Our govt go continue to dey point accusing fingers any how when them know wetin the solution be. Make we just know say this mata of goods being costly no go get beta solution since nah wetin any person wey wan enter seat dey use as manifesto.
full member
Activity: 1176
Merit: 165
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
April 14, 2024, 04:38:31 AM
#35
For me, I no think say dollar na the cause why our country dey like this because even now wey dollar don come down well but yet the cost of things dey high very well, na so things dey hard to afford even to get work dey hard to find even food self, na we and the government be the cause why things dey cost of living dey hard for us like this because now wey dollar dey reduce like mad like, we supposed reduce the way things dey cost but no way instead we just increase dey blame dollar instead we supposed fight for our rights especially if we go buy something n the person sell am cost for us, we waka comot e for dey better for us, incase that dey go reduce their prices and also if government go provide for us enough job opportunities for people, we go see say things dey easy, accessible and affordable for us, dollar for just help us come live better living so I no go blame say na dollar cause why we dey in this kind situation for our country rather than na we and government be cause and na still we go be the solution.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
April 13, 2024, 06:18:40 PM
#34
The cost of materials for construction have tripled or minimum double,  take for example the price of building cement used to be between #4500 to #5000 back then but now the same cement is sold for #10,000 or even 15k in some places,  all this and many others contributed to why the cost of housing increased.

But where it becomes unfair is at the rate at which landlord's are adding to the cost of rent for old buildings,  this is where the exploitation comes in because why taking money for what you did not build new and don't make any renovation that could call for new materials to the building before increasing the price of rent on such houses.
Dollar dome come down well well and the things wey dem dey import from outside country  don come down but our local products e no dey gree come down and instead dem dey go up like tomorrow no dey again. Someone I buy on Thursday with #1500 now na #2500 and no be say na imported things oh but na local products. Now weti dey really happened na di government e no gree work or na our weakness dey cause all these nonsense? I no just understand Local Products with dollar. Dollar things wey make di local products go up e don come down again but do local products na now dem dey go up the more. Who go tell weti dey sup.

House wey landlord build since 1999, him sef don increase di price to a very higher price. Matter just tire me.
For me one of the things wey dey follow cause this slow reduction of price of things sef na the issue sef say Nigeria as a whole no really get this body of price regulation and control for the country and na why the cost of things dey go up anyhow anytime as if the country itself no really get government because I believe there ought to be some kind of body wey for dey in charge of regulating all these things.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 13, 2024, 06:03:54 PM
#33
The cost of materials for construction have tripled or minimum double,  take for example the price of building cement used to be between #4500 to #5000 back then but now the same cement is sold for #10,000 or even 15k in some places,  all this and many others contributed to why the cost of housing increased.

But where it becomes unfair is at the rate at which landlord's are adding to the cost of rent for old buildings,  this is where the exploitation comes in because why taking money for what you did not build new and don't make any renovation that could call for new materials to the building before increasing the price of rent on such houses.
Dollar dome come down well well and the things wey dem dey import from outside country  don come down but our local products e no dey gree come down and instead dem dey go up like tomorrow no dey again. Someone I buy on Thursday with #1500 now na #2500 and no be say na imported things oh but na local products. Now weti dey really happened na di government e no gree work or na our weakness dey cause all these nonsense? I no just understand Local Products with dollar. Dollar things wey make di local products go up e don come down again but do local products na now dem dey go up the more. Who go tell weti dey sup.

House wey landlord build since 1999, him sef don increase di price to a very higher price. Matter just tire me.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 12, 2024, 02:46:25 PM
#32
Yes dollar naim be di cause of everything inflation in di country. But many we no concern dollar sef dey follow increase naim be di wahala. Things like garri e no supposed increase in price. Things that are not imported e no supposed increase but all use dollar to increase their prices. As for me I no dey blame di sellers ohh but the government because dem no get good structure and agencies wey dey work to regulate the prices of goods and services. So everyone dey sell things according to their will. When we go get good government to do di rights for the Citizens?

Di government can reduce di dollar within one week as him use one week climbed go up go reach #1900. But na good structure and the political will go do am sharpally.
member
Activity: 196
Merit: 25
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
April 12, 2024, 01:49:46 PM
#31
Op our people always say when one finger touches oil it affect other finger na so that matter be, of a Truth old apartment wey landlord no do renovation no supposed increase rent for no curse but base in how the nation be where there is no policy guiding landlord and tenants even good policy to control our domestic market everything get be affected by dollar, example landlord who is jobless and depends on his rent to feed it's family and Carter other responsibilities if the matter food stuff has increased beyond what it charges as rent he bounce back to increase the rent to suits his responsibility because that us the only source of income remember it's the course if food or other items including housing material that increase due to dollar rise if the landlord failed to increase how will it Carter fir those things during maintenance and so.

 But it would have been a controllable situation it the government have a good policy guiding Tennant and landlord that is where it would have affect them but here in our nation landlord charges according to what he wishes even when the building is it the value with other you will see variation in rent in one location with thesame apart, conclusively dollar is the course of everything I stand to be corrected with a convincing and strong reason why you think it's not.
full member
Activity: 770
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 12, 2024, 01:11:20 PM
#30
...
Wetin be the main reason for this particular one?
I fell say landed property na correct asset wey dey always increase in value over time. But for this country, na every year person suppose dey expect house rent and fees to increase, mostly for satellite towns and cities wey most of the big businesses and startups for this country dey.

No be dollar cause am, na just how e b for this country, say anytime dollar increase, marketers in every sector go must find one way or another to add am for their market just to make extra profit, and e no suppose be so.
hero member
Activity: 644
Merit: 592
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
April 12, 2024, 11:24:42 AM
#29

This one shoke everybody, my brother, I was pondering about the whole situation a few hours ago, I don't just understand, especially the manner in which the Naira has risen but the inflation refuses to subside. Fine, at the start of this whole thing, the forex played a major role in this hyperinflation and economic woe since we are a consuming nation but the fact remains that our people aggravated it unnecessarily. Every sector of the economy started using the inflation excuse to increase prices. No one in the business can be exonerated from this, be it the manufacturers, the wholesalers down the retailers. They were just driving the market as if it is their birthright and the government is just clueless about the whole situation. They are never prepared for anything.

You know say for this country, we dey like get reason for why we dey do some things and this marketers no dey exempted. Most of these sellers get Union and when price of things go high due to a situation, them go attribute cost of goods to that thing and now in this case nah the dollar increment; we don hear of how the naira don dey gain over the dollar as before wey e be #1700 to a dollar, things were bitterly high but now wey e don go down to #1200 as of last time I check, things still dey as e be and you begin to ask why? These unions wey don stamp price like this, anybody wey decide to sell beneath wetin them out fit enter problem with them; you fit dey regarded as the bad belle wey wan put sand for their garri.
 Bottom line be say no be the dollar dey cause price hike, nah just plain corruption and greed of humans.
You brought this out from a nice angle but I wonder if these manufacturers, importers and sellers have unions, why is the government not engaging these unions as well so that they will not indirectly create a monopolistic market that will affect the country negatively? For the record, for me, the government is just clueless, because, naturally, people will always be selfish here in Nigeria, be it individuals or unions, that's why the government should always be prepared, and in this situation create some policies that will weaken their monopolistic control.

Also, I believe this issue is beyond the union, though it is a contributory factor. I've seen people selling the same product from the same manufacturer in the same city as they like where you would go to 5 different places and the average difference of their goods could be about N7,000 for the goods that were formerly sold for N9,000. I believe if it is their union that is emboldening them always, the price difference should not be that much. But it shows that people are behaving as they like, and has continued to influence the economy negatively. Now that we have seen a notable increase in the value of the Naira, we should have seen a notable decrease in goods too, especially with phones and gadgets that are dollar-dependent, but these people will rather prefer to hoard them than sell them at a cheaper price to reflect the market reality.

It takes good souls to change the narrative, but since the mind of an average Nigerian is selfish, it continues unabated.
full member
Activity: 266
Merit: 140
April 12, 2024, 11:05:13 AM
#28
The issue of this our country have become big I know understand the way everything just they increase every day. Could you imagine how the cost of products has come high? The main causes of this are the marketers, because they're the ones who complain about the dollar, saying it's raised. That's why they also increase the price of foods and other things. And the most surprising thing is that now that the federal government is fighting for the dollar to decrease down so that the cost of things can also come down, and as it stands now, the dollar has come down and the cost of goods doesn't want to reduce.

Common house rent now if you want to collect you be hear too much of money not all people's can fit afford to rent safe contain, because the cause of leaving want ot kill the leaving, and i don't think the others countries are facing the same problem with us because this our own country has becoming so worst.
jr. member
Activity: 48
Merit: 1
April 12, 2024, 10:14:37 AM
#27

So I dy ask if na becos of say dollar don increase nai make landlords and landladies get mind to increase everything wey concern their house; house rent don go high, agent fee don high, agreement fee don high lawyer fee self don add moni, no be say everything dy the house of toilet fit no make sense and other things wey no good dy the house, wey you fit pay up to 300k...
I dy ask nah Dollar cos this one too bcos plenty piple dy homeless becos them no fit afford wetin house owners dem dy call as price.

Wetin be the main reason for this particular one?

For me I go sey na dollar be the problem for dis country as dollar they increase na so the price of things dey increase like bag of cement, zing, and woods,
So I no blame any landlord or any landlady way increase the price of their house rent. because through that money now, they fit they use am they work on the house if anything happen.
So my brother, the dollar really affect the price of tings so much for the country but I thank God say the rate of dollar done they come down
jr. member
Activity: 48
Merit: 1
April 12, 2024, 09:59:10 AM
#26

So I dy ask if na becos of say dollar don increase nai make landlords and landladies get mind to increase everything wey concern their house; house rent don go high, agent fee don high, agreement fee don high lawyer fee self don add moni, no be say everything dy the house of toilet fit no make sense and other things wey no good dy the house, wey you fit pay up to 300k...
I dy ask nah Dollar cos this one too bcos plenty piple dy homeless becos them no fit afford wetin house owners dem dy call as price.

Wetin be the main reason for this particular one?

For me I go sey na dollar be the problem for dis country as dollar they increase na so the price of things dey increase like bag of cement, zing, and woods,
So I no blame any landlord or any landlady way increase the price of their house rent. because through that money now, they fit they use am they work on the house if anything happen.
So my brother, the dollar really affect the price of tings so much for the country but I thank god say the rate of dollar done they come down
full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
April 11, 2024, 07:59:39 PM
#25
Well definitely you are right but if you observe that the cost of living is getting high although it's not supposed to be so but that's the only source of income dey might have so dey will tend to increase the rent so survive which is what I killing us definitely somethings don't concern dollar but dey don't know the way to express them selves dey will all blame it on dollar this country has gotten to a place of peer groupings for exam if a friend of my mind has a house rent and he increased the rent I will also feel like I want to increase mine which is a major problem in the economy of this our great nation sometimes it seems most of our problems are from us but we keep praying for better days

Dollar increment still has little effect. Although we mostly think and say 'afterall this isn't a new house". But let's remember at a point in time renovation will be done to this thesame house. As dollar increases, house material will also go up. So when a landlord think of how house materials are expenses, he then has no choice than to increase rentage. Moreso, everyone will like to make a balance, you can expect me to buy things I don't have at high price and now sell what I have at a cheap price.
newbie
Activity: 22
Merit: 1
April 11, 2024, 04:01:16 AM
#24
Well definitely you are right but if you observe that the cost of living is getting high although it's not supposed to be so but that's the only source of income dey might have so dey will tend to increase the rent so survive which is what I killing us definitely somethings don't concern dollar but dey don't know the way to express them selves dey will all blame it on dollar this country has gotten to a place of peer groupings for exam if a friend of my mind has a house rent and he increased the rent I will also feel like I want to increase mine which is a major problem in the economy of this our great nation sometimes it seems most of our problems are from us but we keep praying for better days
newbie
Activity: 36
Merit: 0
April 10, 2024, 10:42:02 PM
#23
D way things dey increase for dis contri surprise me well well, e get so many things wey we no suppose mention say na becos dollar don increase nai make.

Make I use this housing as the matter for ground, how piple dey take find house to rent but dem no see the one wey fit their pocket moni abi we go say dollar nai cos that one too? House rent don increase and before you go get house for this contri with this current situation e go hard.
So I dy ask if na becos of say dollar don increase nai make landlords and landladies get mind to increase everything wey concern their house; house rent don go high, agent fee don high, agreement fee don high lawyer fee self don add moni, no be say everything dy the house of toilet fit no make sense and other things wey no good dy the house, wey you fit pay up to 300k...
I dy ask nah Dollar cos this one too bcos plenty piple dy homeless becos them no fit afford wetin house owners dem dy call as price.

Wetin be the main reason for this particular one?

I no know if you noticed say ever since dollar start to rise everything start to increase. Transportation, feeding now are really hard to afford. Now let’s go to the housing problem some landlords or landladies I no really know if na dollar make the rent increase. You go see old self contain and they go con tell you say na 350k for one kind self contain wey no fit the amount them dey call for me I dey feel say when some tenants enter some houses them dey make the house nice and very fine so them dey pack from the house based on say the house now don dey alright the landlord go con dey increase the rent
newbie
Activity: 0
Merit: 0
April 10, 2024, 09:23:55 PM
#22
If nah new building or the ones way them just renovate eh they understandable say the landlord or landlady they use base on the cost way him or her carry build the house to increase him own rent, but for those people way be say them don already build and people still they inside yet them they increase the rent inside house way u already they inside and him no they spend any penny to renovate am that one nah their own concern, you fit say nah wickedness but if we look am from another side we go know say that rent also they like their income and as where you they earn from they carry feed family, as price of things increase you also need look for means to meet with the demand of things so eh fit be their reason to increase the rent.

Normally for this country na we follow dey do ourselves. Yeah things are fucking expensive because the cost of production done increase, but you go see something wey the cost of production no even affect go follow dey add price because say every other thing dey add price and them no wan carry last.

Let's take for instance garri, garri happens to be one of the most consumed food for our country and the best part of it is that you no need to go import garri from other countries like rice, beans and other foods wey add price. Garri is locally produced, and you don't really need much to go into garri production. The most important thing is manpower, the only time you'll consider cost of transportation is when maybe you're moving the garri products from the rural areas where they're mostly produced to the urban areas, but when you check very well you'll notice that even in the rural areas, the garri that almost everyone is producing is just as expensive as it is in the urban.

Maybe people in the local villages suddenly hears garri is gaining price in the city, without even considering the reason why it's so, they'll go ahead and start increasing their prices too also making life difficult for people in the locals. This one now, no be government cause am oo, no be removal of fuel subsidy cause am oo, na we we dey kill ourselves. Everybody dey interested more about their personal gain and you no care how e affects the environment around you, and later them go join mouth dey complain, dey accuse the government for wetin them follow use their own hand cause. It's just nonsense abeg.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
April 10, 2024, 08:00:54 PM
#21
The cost of materials for construction have tripled or minimum double,  take for example the price of building cement used to be between #4500 to #5000 back then but now the same cement is sold for #10,000 or even 15k in some places,  all this and many others contributed to why the cost of housing increased.

But where it becomes unfair is at the rate at which landlord's are adding to the cost of rent for old buildings,  this is where the exploitation comes in because why taking money for what you did not build new and don't make any renovation that could call for new materials to the building before increasing the price of rent on such houses.
sr. member
Activity: 560
Merit: 418
April 10, 2024, 07:19:18 PM
#20
Is Dollar The Cause?
As you use pidgin create this topic, you for also try make the title to be pidgin. Something like this for make more sense. Na dollar cause am?

Person wey give you Uche really know why, you deserve that name my broda, hurry hurry make me post am, I think say all don set but nothing spoil... You do well make the pigin continue dy go to make our local board come back to life.



Quote
But that one na by the way. To chuk mouth for the matter you raise, Nigeria na country where everybody dey do wetin dem like. Some people dey abuse opportunities we surface and many other people wicked. Some landlords wey don build house more than 10yrs ago don break even for the house (as in dem don collect money tire), but still dem high rent price anyhow. I no actually blame people wey build recently because price of things done high high for market. Nigerians too dey take small advantage to suffocate their fellow Nigerians.

No be lie you talk dia, wen I talk say nah we dy use our hand take punish ourselves in side moto one man say na lie say nah Bola Tinubu, I just laf so for dis matter who be this landlord dem?  no be same piple wey dy for dis our contri? Dem dy feel say as long as e no dy affect dem say wetin dem dy do na better thing, how human being go say make him fellow human being dy suffer after dem go blame government.
Landlord dem no know say ones oil touch one finger e go touch d rest, if the house na old house and them wan renovate am no problem to high d rent fee but if the house dy in good condition I see no reason why dem go increase the rent say nah Dollar, wetin concern Dollar for this matter? 95% of the problem we dy face now for dis contri no be dollar cos am na we just wan act like say we wise. I pray make any of una no make mistake offend una landlord oh if not na quit notice.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
April 10, 2024, 07:13:42 PM
#19

This one shoke everybody, my brother, I was pondering about the whole situation a few hours ago, I don't just understand, especially the manner in which the Naira has risen but the inflation refuses to subside. Fine, at the start of this whole thing, the forex played a major role in this hyperinflation and economic woe since we are a consuming nation but the fact remains that our people aggravated it unnecessarily. Every sector of the economy started using the inflation excuse to increase prices. No one in the business can be exonerated from this, be it the manufacturers, the wholesalers down the retailers. They were just driving the market as if it is their birthright and the government is just clueless about the whole situation. They are never prepared for anything.

You know say for this country, we dey like get reason for why we dey do some things and this marketers no dey exempted. Most of these sellers get Union and when price of things go high due to a situation, them go attribute cost of goods to that thing and now in this case nah the dollar increment; we don hear of how the naira don dey gain over the dollar as before wey e be #1700 to a dollar, things were bitterly high but now wey e don go down to #1200 as of last time I check, things still dey as e be and you begin to ask why? These unions wey don stamp price like this, anybody wey decide to sell beneath wetin them out fit enter problem with them; you fit dey regarded as the bad belle wey wan put sand for their garri.
 Bottom line be say no be the dollar dey cause price hike, nah just plain corruption and greed of humans.

The thing is that even the dollar increase sef follow cause the increase and also as the country be wey everyone na opportunist, so everyone wan exploit the increase of price and na why even when something no concern dollar price sef dem go follow add am for the price of things wey don cost and it's just too bad. But I also concur say all these na majorly corruption and the corrupt mind of everyone in the country itself.
hero member
Activity: 784
Merit: 589
April 10, 2024, 06:54:31 PM
#18

This one shoke everybody, my brother, I was pondering about the whole situation a few hours ago, I don't just understand, especially the manner in which the Naira has risen but the inflation refuses to subside. Fine, at the start of this whole thing, the forex played a major role in this hyperinflation and economic woe since we are a consuming nation but the fact remains that our people aggravated it unnecessarily. Every sector of the economy started using the inflation excuse to increase prices. No one in the business can be exonerated from this, be it the manufacturers, the wholesalers down the retailers. They were just driving the market as if it is their birthright and the government is just clueless about the whole situation. They are never prepared for anything.

You know say for this country, we dey like get reason for why we dey do some things and this marketers no dey exempted. Most of these sellers get Union and when price of things go high due to a situation, them go attribute cost of goods to that thing and now in this case nah the dollar increment; we don hear of how the naira don dey gain over the dollar as before wey e be #1700 to a dollar, things were bitterly high but now wey e don go down to #1200 as of last time I check, things still dey as e be and you begin to ask why? These unions wey don stamp price like this, anybody wey decide to sell beneath wetin them out fit enter problem with them; you fit dey regarded as the bad belle wey wan put sand for their garri.
 Bottom line be say no be the dollar dey cause price hike, nah just plain corruption and greed of humans.
full member
Activity: 392
Merit: 237
April 10, 2024, 06:42:51 PM
#17
I dy ask nah Dollar cos this one too bcos plenty piple dy homeless becos them no fit afford wetin house owners dem dy call as price.

Wetin be the main reason for this particular one?

To me there is inflation in Nigeria not just because of the dollar/ Naira currency saga but other factors too. The clear one to me is the oil and gas prices that are high most especially the popular petrol, if you look at the increase in this area you will see that it affects things local than even the dollar raise. An increase in price of petrol automatically increases the transportation prices and if this increases every sector also faces an increase.

Take for example a farmer who spends more in either transporting his goods to the market or even during the cultivation (irrigational farmers) he will definitely hike his own produce prices. Same thing applies to industries they rely on secondary power sources like through gas or petrol to make production and the higher the prices of this energy source the more they increase their products costs to meet up with demand.

As for housing sectors you see increase in the house rents because the owners are trying to meet up with the price of stuffs in the market and since there is no standard housing regulations they just increases it as they pleased
Pages:
Jump to: