Pages:
Author

Topic: Make we announce de level wey we don reach and any tin we we don achieve so far (Read 328 times)

newbie
Activity: 6
Merit: 2
Announce your rank up, merit or any achievements that makes you feel great!

I go jam dis thread for Reputation board naim i say make i carry am come our local board because na there wey we go recognize our achievements for the forum pass so i say make i bring am come here because e get so many of us wey don achieve better tins since we join d forum and e go good say we talk am out so dat oda people go folo you happy too and e get one talk wey e be say "a closed mouth is a closed destiny" so as you dey talk out wetin you don achieve since you find your way for the forum, na so e go also open way for more greater achievement to dey come your way.

For me, I been don create thread before about my achievement after spending 10 days total login time on bitcointalk but since that time till now i don also achieve more things like last week naim i take rank up as a full member of dis our great forum, many of us wey start to build account from scratch know de feeling wen you rank up as full member becos na dat time e dey be like say de forum don recognize you as one of dem.

Anyhow wey e b make we talk tins wey we don achieve since wey we join de forum no matter how little wey the achievement be becos na from small something dey take dey big and any little tin wey person achieve for him life make him dey grateful and thankful and hope say in go achieve greater results for future. At dis juncture, I rest my case.


Well I most say congratulations to your new level op, of course ranking up to a full member is a thing of joy, you know if I where in your shoes I will be more excited than you're, reason is because I know what it takes before you rank up to a full member, sometimes it can even take more than 2years if I'm not mistaken that's depending on how hard working you're.

Well I'm still a beginner in this forum I have been here for some couple of months now, but I most say that this few months I spent in this forum was awesome I never regret any of it, first I was finding it very difficult to navigate the forum when I first started but as time goes on that's how I started being familiar with somethings in this forum, actually my mean reason of joining this platform is to learn about how crypto investment works and also to know the strategies to take when making investment right now as we speak I'm beginning to know most of the strategies and also about how crypto investment works and I'm still hoping to know more as time goes on.
full member
Activity: 252
Merit: 57
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty
Op you really try for this wonderful thread wey you bring come our Local Board so because e go really help our
newbie them to dey focus on the forum because I know say as a newbie wey joined the forum when dey see or  this our high rank members dem dey always reason am say how Dem go take be like Dem without noing say dey were once a newbie like Dem before.
However, I dey very happy for this great development because e go really motivate our newbie Dem well well to work more harder to grow.
full member
Activity: 448
Merit: 163
This is a wonderful thread this thread can motivate a lot of people’s that are not taking this forum serious to be very serious, because the way you even explain how you started this forums he really impressed me: they said every successful person most start with decision to try that’s all about the this forum, to be honest I have achieved many things in this place apart from weekly earnings even the knowledge that some of our Higher rank members are sharing with us here is a biggest things that we suppose appreciate.

Because i started this forum from zero, but with the useful information and and the encouragement of the senior users here it has given me much motivation that today I have becoming something of myself which is a great achievements and again this your thread can give some newbie’s who don’t know how this forum operates it can help them to grow fast and easier.
hero member
Activity: 1008
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
OP this your achievements don really motivate me as I see this thread even though say I still get a long way to go but I believe say one day I go also share my own achievements for this thread. Nothing good reach when person dey do somtin dey progress for the tin so I believe say all of us go meet our targets one day too.

This your achievement dey like medicine for my body as it sweet me pass any other thing because this one now hundred percent progress my dream is to go that far as you do and greater also.
Based on believe, and determination you will arrive at your desired destination soonest and you should always build a tick skin so that you can be able to chase any form of attacks that may come along your journey on bitcointalk, because this forum is where one can learn alot of this about the general State of mind .so let learning take the lead and just by being humble you will become friendly and most talks around her eyouncan then began to engage them, recently some one who invested in bitcoin and also engaging in community discussion will make a better informed decision that most likely prevent you from further falling to the opposite.
member
Activity: 72
Merit: 12
OP this your achievements don really motivate me as I see this thread even though say I still get a long way to go but I believe say one day I go also share my own achievements for this thread. Nothing good reach when person dey do somtin dey progress for the tin so I believe say all of us go meet our targets one day too.

This your achievement dey like medicine for my body as it sweet me pass any other thing because this one now hundred percent progress my dream is to go that far as you do and greater also.
hero member
Activity: 1036
Merit: 674
e go good say we talk am out so dat oda people go folo you happy too and e get one talk wey e be say "a closed mouth is a closed destiny" so as you dey talk out wetin you don achieve since you find your way for the forum, na so e go also open way for more greater achievement to dey come your way.
My broda, this your quote way you use here eh, I fit tell you with plenty confidence say, you use am wrongly o. Closed mouth being closed destiny, na when person Dey suffer and e Dey under subjugation then, e no fit or gree cry out. E Dey completely different from people coming out to tell the forum say, eehh, I don archive this one for life or since I come forum.

Omo, no be so e Dey be. In fact, things like this no be watin you go just come Dey announce to everybody. Naaahhh, you no go open yourself to people you no sabi like that.

If e Dey you okay, you fit Dey run am like that but, nothing spoil, people Dey reason different and I respect that wella.
sr. member
Activity: 504
Merit: 254
Announce your rank up, merit or any achievements that makes you feel great!

I go jam dis thread for Reputation board naim i say make i carry am come our local board because na there wey we go recognize our achievements for the forum pass so i say make i bring am come here because e get so many of us wey don achieve better tins since we join d forum and e go good say we talk am out so dat oda people go folo you happy too and e get one talk wey e be say "a closed mouth is a closed destiny" so as you dey talk out wetin you don achieve since you find your way for the forum, na so e go also open way for more greater achievement to dey come your way.
My testimony towards my achievement since I have been in the forum is that my negative narrative of being being a scammed financial technology has been reviewed with positive mindsets with the concepts of participating in the Bitcoin discussions.
It was not like I was convinced to this believe what it truly is but I was practically nortured in a transparency which ignited me to give it a try with amount of funds that is affordable to loose, I took the step based on forum members guides and then it was confirmed that Bitcoin is legitimate and lucrative with lot of potentials for it users.

My courageousness towards investing in the Bitcoin industry with the help of being among the forum members has added values to financial and economy levels because I could alternative to diversify my source of income on the digital currency which with its potentials, I am hopeful to have stored values not just to generate sudden profits to solve my emergency needs but also as hedge to store my values against my future potentially to beat now and future economy inflations.

In summary: I am a proudly Bitcoin investor and a strong hold of Bitcoin enthusiast by being among the forum and I am yet to explore further.
In addition, my acquired knowledges as a course of being among this platform has served me an empower to impact my environs especially my loved ones by introducing them too to the Bitcoin industry after much all being in doubt and scared of adopting Bitcoin l.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
I really thank God say I join dis forum because e don broaden my understanding about Bitcoin and di crypto space. Infact wen I just enter as a newbie and I come de see many accounts wey don rank up I come de wonder say wen me sef go rank up like dem unto say merit matter no be by power. My biggest excitement na when I reach full member rank, I de so happy dat day and I celebrate am. Dis na forum wey anybody no de see your face and I de very grateful as anonymous people wey I no know take help me to grow my knowledge about Bitcoin.

I don achieve a lot especially as I come de privileged to join signature campaigns for di forum, di rewards don really help me for my crypto investment matter. So apart from learning and sharing ideas and knowledge about cryptocurrency, I don gain financially as an active member of dis great forum.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Announce your rank up, merit or any achievements that makes you feel great!

I go jam dis thread for Reputation board naim i say make i carry am come our local board because na there wey we go recognize our achievements for the forum pass so i say make i bring am come here because e get so many of us wey don achieve better tins since we join d forum and e go good say we talk am out so dat oda people go folo you happy too and e get one talk wey e be say "a closed mouth is a closed destiny" so as you dey talk out wetin you don achieve since you find your way for the forum, na so e go also open way for more greater achievement to dey come your way.

For me, I been don create thread before about my achievement after spending 10 days total login time on bitcointalk but since that time till now i don also achieve more things like last week naim i take rank up as a full member of dis our great forum, many of us wey start to build account from scratch know de feeling wen you rank up as full member becos na dat time e dey be like say de forum don recognize you as one of dem.

Anyhow wey e b make we talk tins wey we don achieve since wey we join de forum no matter how little wey the achievement be becos na from small something dey take dey big and any little tin wey person achieve for him life make him dey grateful and thankful and hope say in go achieve greater results for future. At dis juncture, I rest my case.
I no fit yan everything but talk truth here don really changed my life, not just changed but a total transformation because no place go be like here I have ever been birth to. In fact, I take people here as one family because dey wey I take come up na here I learned so many things, that is why it's good to follow up update when it's being given to us even though your being given the update e also dey better make you do additional research take add am to enhance your productivity for space and forum at large.
sr. member
Activity: 434
Merit: 253
This thread legit wella because e go help our new brothers and sisters understand say e dey possible to grow for this forum. I still remember how e hard me when I been join, I no know wetin to post wey go make sense. But today me dey smell senior member rank already which means e dey possible for anybody to grow for here.

I go just advice our new members not to fear or be lazy. Make them settle down learn about Bitcoin and how everything works, na that knowledge go help them grow. How I wish e get where person for throw party because me I dey happy well well for joining this forum o. Wetin I don learn for here, I no fit buy am with money.
jr. member
Activity: 35
Merit: 9
E dey very good for newbies like us to see this kind post as e dey motivate person to see say you been dey for newbie rank before you reach were you dey today, the first topic wey I create for this forum https://bitcointalksearch.org/topic/do-i-stand-a-chance-here-5504641 e dey related to wetin you dey talk. If OP could rank up within one year then I believe I can do that too as per se OP no carry two head. Congratulations on your achievement my brother, see you at the top soon  Grin
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
I still be jnr member Sha... Which I'm hoping that one day in the future I'll make it to full membership and more  Grin
You never earn your first merit yet and you have not even reached the activity point to get to jnr member yet so for now just relax and enjoy your newbie rank and in no time you will achieve your dream. Also i don’t think this thread was created if you don’t have any achievements to announce so there is no need to rush you will reach certain milestone soon to announce. Just keep your heads up and focus on your goals.

Dis kind feeling wey dey him body now suppose don occur to many of us for here. Looking at how other members don go far for the forum, you too go wan be like them and all dis kind talk na normal to me for newbies to dey yarn am. Him dey optimistic say him go reach there one day but him no fit keep the joy till then na him make am talk am out come they wish say him fit reach that level anytime soon. Make him continue dey contribute to the forum and bring up better discussion, him go rank up gradually. Rome no dey built in a day, so make him dey patient make him enjoy the journey to that rank.
hero member
Activity: 658
Merit: 545
I still be jnr member Sha... Which I'm hoping that one day in the future I'll make it to full membership and more  Grin
You never earn your first merit yet and you have not even reached the activity point to get to jnr member yet so for now just relax and enjoy your newbie rank and in no time you will achieve your dream. Also i don’t think this thread was created if you don’t have any achievements to announce so there is no need to rush you will reach certain milestone soon to announce. Just keep your heads up and focus on your goals.
sr. member
Activity: 574
Merit: 290
Bitcoin in Niger State💯
How time flies, today marks one year since I registered on this forum and am glad to have found this community of great intellectual individuals. At first when I joined the forum on 16th of July 2023, everything was very scanty for me as I could hardly navigate through the forum before I bumped into a thread ( Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. ) on 1st of August 2023, so after I introduced myself in the Naija Local Board, i couldn't make any post after then as i was still trying to find my way around and i read the rules of the forum after then it took me 20 days after introducing myself in the Naija Local Board for me to make my first post on 21st of August 2023 which was still in the Naija Local Board.

This post is making me to feel good right now as I also travel back to the memory lane and reflecting back to those days I also find the forum extremely difficult to attempt and because of that, I could not find it easy to post. It took me a while since 13 April last year before I could summon the courage to engage the forum. The day I got my first merit was the day I was gingered and bacame very determined with my account. All thanks to members across boards who found my posts meritable and a special thanks to @CryptopreneurBrainboss who found my posts engaging enough to be merited.

Today I'm a Sr. Member and all I can do is to appreciate God for this journey thus far. I can't forget my efforts and struggles that earned me lots of merits on a single thread and my friends who encouraged me physically to take such bold steps. We are not going to relent at this time but keep growing with the community. Thank you Satoshi for creating this platform. Thank you Theymos for making it a great fun
member
Activity: 221
Merit: 64
Actually for me I Neva achieve much sha but everything na thanks giving sha my bro u try to bring this topic up. For me my greatest achievement na my first merit when I get for the forum as that one na the motivation merit, for newbie terms na so me I dey call am #motivation merit, apart from that I Dom learn many many things wen I no sabi both for Bitcoin crypto currencies and normal gist wey concern our naija and obodo de world.

One of my greatest achievement na the campaign when I been join though I smile for the first week wen the campaign settle everybody wey do well but the matter be say na just one week them run am before them suspend am but na good one that one too follow motivate me say I no dey here for time wasting. Na my testimony and achievement be that.
hero member
Activity: 966
Merit: 620
For some obvious factors, this thread did not get my attention until now when I took a closer look to read through the thread, that was when I discovered the importance of having such a thread here in the local board where we announce our achievements, a few days a go I achieve some limestones here in the forum were I got served a cake with 3 candles on them signifying my three years here in the forum, this I will not take for granted even though I forgot to take a screenshot of the celebration on my profile.

Going forward, I will keep up to date with this thread to mention my next rank when I accumulate enough criteria to rank to the next level.
I agree with your take. E no be like say we wan dey do things independently so we no go too dey go other places if such things like this thing the op carry come here dey our cabal but e still good make something like this dey. Although e no so dey proper to dey talk wetin we don achieve for here unto security levels but I feel say sharing things that make us feel great fit motivate the next person wey read am.


 Growth na slow and steady process and if we wan enjoy am, we no need to rush am since there's time for everything and if nah to talk wetin dey make me happy; I go say nah when I receive my first merits from The Chymist. Grin
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
For some obvious factors, this thread did not get my attention until now when I took a closer look to read through the thread, that was when I discovered the importance of having such a thread here in the local board where we announce our achievements, a few days a go I achieve some limestones here in the forum were I got served a cake with 3 candles on them signifying my three years here in the forum, this I will not take for granted even though I forgot to take a screenshot of the celebration on my profile.

Going forward, I will keep up to date with this thread to mention my next rank when I accumulate enough criteria to rank to the next level.
sr. member
Activity: 420
Merit: 253

~~~Snip~~~

OP this is really a good motivation from your end, within one year you have achieved this milestone, its further shows how consistent and determination you are towards this forum and life. Because its takes alot of efforts to win this within a year, congratulations to you. You're a good person,  see how you recognised men that gave you lift to your success,  not everyone do recognise those that helped them get to the top.  Destiny helper may not give you money, he may not be very rich man else where, it could be your gateway or a person that tell you about a vacancy in an organisation,  whoever that gives you information that your earn from it is your Destiny helper.  I can boldly say our workaholic moderator @Igebotz and superman @CryptopreneurBrainboss are your destiny helpers.  In life we need each other to grow, you  can't do it alone,that's you havebto reach out to friends when you're in help don't close your mouth, a close mouth is a close destiny.

Thanks but the names I mentioned doesn't necessarily mean that I gained any form of favour from anybody as I single handedly made my way through the forum based on my personal efforts and hard work and not any form of favoritism from anyone or whosoever, however my motive of mentioning those names is because they are a legacy for us to learn from because they have been part of the very few people that made our local board became what it is today so am literally giving them appraisal based on general interest and not mine alone so don't misinterpret me please.
member
Activity: 182
Merit: 33
How time flies, today marks one year since I registered on this forum and am glad to have found this community of great intellectual individuals. At first when I joined the forum on 16th of July 2023, everything was very scanty for me as I could hardly navigate through the forum before I bumped into a thread ( Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. ) on 1st of August 2023, so after I introduced myself in the Naija Local Board, i couldn't make any post after then as i was still trying to find my way around and i read the rules of the forum after then it took me 20 days after introducing myself in the Naija Local Board for me to make my first post on 21st of August 2023 which was still in the Naija Local Board.

I found the Naija Local Board convenient enough for me because since I was still a newbie then I feel I could easily be corrected when I make a mistake in the local board than the general discussion boards, so I spent more time in the local board and as time goes on i begin to familiarize myself with discussions of the forum and i now became more confident to move around the general discussion sections after spending over a month making posts mainly in the local board.

Since 21st of August 2023 until this time I have been very active in the forum and have learnt a lot and also made quality contributions to the forum in the best of my knowledge.

I am a year old in the forum and I want to recap some of my achievements so far. Firstly, I have a record of 42 days total logged in time since I joined the forum, 364 in activity, total earned merit of 184 and i have made 1000+ posts so far and am also privileged to earn from signatures campaign. My first campaign was Bitvest.io, I joined the campaign while I was still a member rank and now am advertising Rollbit crypto futures campaign and it's really fun earning while making good posts in the forum.

I wish to use this privilege to recognize some notable men who have been guiding and representing the members of the Nigerian local board so far, and for now i will only give two names because if i start naming all one after another, will have a very long post which might make it difficult for some users who don't like reading long post. However, I commend the man of timber and caliber @legendary CryptopreneurBrainboss for his selfless service to humanity here In the forum, respect sir. He has been one of the major contributors of the Nigerian local board. I also want to appreciate the person of @legendary Igebotz, the Sheriff as fondly called. You have shown exemplary leadership since you assumed the office of the local board moderator, your selfless service to keep the Nigerian local board clean and in order is something no man can reward but God in heaven, thank you for taking up this task because I know the reward you get cannot be commensurate with the efforts you have put in place to render such service. All other protocols duly observed.

Thank you all for the privilege to share my experience with you after a year of being in the same space with you all.


OP this is really a good motivation from your end, within one year you have achieved this milestone, its further shows how consistent and determination you are towards this forum and life. Because its takes alot of efforts to win this within a year, congratulations to you. You're a good person,  see how you recognised men that gave you lift to your success,  not everyone do recognise those that helped them get to the top.  Destiny helper may not give you money, he may not be very rich man else where, it could be your gateway or a person that tell you about a vacancy in an organisation,  whoever that gives you information that your earn from it is your Destiny helper.  I can boldly say our workaholic moderator @Igebotz and superman @CryptopreneurBrainboss are your destiny helpers.  In life we need each other to grow, you  can't do it alone,that's you havebto reach out to friends when you're in help don't close your mouth, a close mouth is a close destiny.
sr. member
Activity: 602
Merit: 442
I buy all valid country Gift cards swiftly.
No be say to talk wetin we don achieve dey bad o but as the tin be like this I know the feeling and I know how great one feels when s/he gets to a newer rank above the one him dey. For forum achievement I have made my post in one those thread you shared above and it's a very nice place to share one achievement over here in the forum. But for physical achievement me go say I don achieve phone which I also create topic for am, due to the happiness I no fit remember where to find the first thread you share above but still it's good to post every achievement for that thread.
I think I support your motion boss because this forum na one very diverse place and them no Dey easily leave any stone unturned na why we gats Dey careful with announcing physical achievements especially for place wey them fit still use wetin you talk follow you up even if na mistake .

I been one major fan of that rank up announcement thread back then and as an upcoming, I believe say, the joy was top notch when there is always something to announce.
I like the initiative say you bring am come local board and sincerely, I believe say a lot of Nigerians never even see that thread and bringing it to the local board is an added advantage and having a dedicated thread like that on the local board wouldn’t even be a bad idea.
Pages:
Jump to: