Pages:
Author

Topic: My humble suggestion for the Naija local board - page 2. (Read 322 times)

hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Only moderators can pin a thread, and currently there's no moderator for the Niaji local board; if not, there would have been some pined threads like the ones you suggested above. With time, the local board will have a moderator assigned by theymos, and after that, some pins will exist. For the main time, users (newbies and low ranks) can still easily come across most of these useful threads since the board has not yet been very bulky like others.
Very correct ma broda but me watin even dey boder me sef na this exquisite use of English for we local board instead of concrete use of broken or pidgen English. This thing just tire me because I dey see other local board wey na only native tongue them dey use while our own just dey different maybe we too Sabi speak English or watin sef.
hero member
Activity: 770
Merit: 538
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Only moderators can pin a thread, and currently there's no moderator for the Niaji local board; if not, there would have been some pined threads like the ones you suggested above. With time, the local board will have a moderator assigned by theymos, and after that, some pins will exist. For the main time, users (newbies and low ranks) can still easily come across most of these useful threads since the board has not yet been very bulky like others.
sr. member
Activity: 532
Merit: 250
Hello my fellow Naija people, I hail wuna all. Na good thing say we get local board and another good thing be say we want make e dey clean of all spams and low quality posts from newbies too. As I check around the forum for other local boards, I see say all the ones wey I check, dem get sticky posts wey dey guide newbies wey just join them and e dey really help them to make their post there free of low quality and free of spam. As I join our local board, I no see any of the posts wey dey sticky to guide newbies well wey just join the local board like me. And as I still go through the board, I see say some high ranked members here don drop topics wey go guide the newbies for here well. Na some of the posts wey I find say dem go really help newbies for the local board and encourage them be this. If the posts dey sticky, e go better pass.

Unofficial General Guidelines For Posting (Na de koko dem) - By Igebotz

Useful information for Nigerian newbies - By Charles-Tim

Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation}.
Thread.
- By CryptopreneurBrainboss

[CHARTS] Monthly Overview Of Nigeria Local Board/Monthly Merit Reward - By Igebotz

Post Quality Review [Monthly BTC Reward] - By SatoPrincess

Aside from dis one, dey fit get others wey go really help newbies wey I no capture for this my topic. I no know whether anyone go dey again wey go for add to the list. Na my humble suggestion be dis for our local board.
Pages:
Jump to: