Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 5. (Read 588187 times)

full member
Activity: 1190
Merit: 126
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Quote from: Abbatty
Username: Abbatty
Gender: male
State of resident: Cross River
Skills: Tailor

I greet everybody for here. I just see this section recently and as i see our people here e just sweet me for bele at least e go easy for me now as i wan learn about bitcoin and cryptocurrency because things de hard me to grab for other sections. I don see plenty useful posts wey go help me for here already abeg make una welcome me with open hands because i never sabi how things de be for here.

Thank you all
You're highly welcome to Naija local board man, but you have to do yourself a favour to read the rules and regulations that governed the bitcointalk.org and the Naija local board rules which are very important to every members of this forum to learn because, there are some rules you will break here the punishment will not allow you to talk about the good side of BTC.
member
Activity: 102
Merit: 21
Username: Abbatty
Gender: male
State of resident: Cross River
Skills: Tailor

I greet everybody for here. I just see this section recently and as i see our people here e just sweet me for bele at least e go easy for me now as i wan learn about bitcoin and cryptocurrency because things de hard me to grab for other sections. I don see plenty useful posts wey go help me for here already abeg make una welcome me with open hands because i never sabi how things de be for here.

Thank you all

sr. member
Activity: 434
Merit: 500
Hello my pipo, e don teh small wenn I dey dis forum but I no sabi sai where my pipo gather dey like dis because I no too dey active like that due to some reason but now as I don find my local board I go dey try dey active well well now becus I believe tins go dey easy for me to dey relate well well.

Username: Humblevirus
Gender: male
State of resident: kwara state
Skills: Enterprenuer


Omo be like you really de occupied because how you go get account for this forum from last year and you no de active. It’s not bad sha man gaz hustle one way or the other just to make ends meet. I am glad you found this our corner so because e de difficult for some people to locate this our caban. I no even know wede i go welcome u as a newcomer or as person wey don tey here. Anyways Welcome to the forum and the naija board I believe you are already familiar with the rules of the forum as you don be junior Member so. The forum no hard once you obey the rules and regulations you no go get any problem and this place wey you de so na your brothers and sisters gather here so if you get any difficulty with anything No hesitate to ask here make we share ideas.
full member
Activity: 232
Merit: 194
Hello my pipo, e don teh small wenn I dey dis forum but I no sabi sai where my pipo gather dey like dis because I no too dey active like that due to some reason but now as I don find my local board I go dey try dey active well well now becus I believe tins go dey easy for me to dey relate well well.

Username: Humblevirus
Gender: male
State of resident: kwara state
Skills: Enterprenuer
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Username: usasauki2004
Gender: Male
Skills: Entrepreneur

I am very delighted to be part of this wonderful forum. It is of utmost importance to abide by the rules and regulations which I believe with you people here then am secured. Looking forward to learn more about bitcoin and good things about the forum with you people serving as my guide and mentor. I Dy greet wuna all.
Welcome to our local board,  make sure you read the forum rules and always have them in your reminder each time you want to participate in anything here in the forum because forum rules is your compass to navigate around here without any problem,  and take your time to read more as a newbie before you start to build an image here.
jr. member
Activity: 42
Merit: 1
Username: usasauki2004
Gender: Male
Skills: Entrepreneur

I am very delighted to be part of this wonderful forum. It is of utmost importance to abide by the rules and regulations which I believe with you people here then am secured. Looking forward to learn more about bitcoin and good things about the forum with you people serving as my guide and mentor. I Dy greet wuna all.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
Username: commorant
Gender: male
State of resident: Edo state
Skills: Entrepreneur

I dey very much excited to dey part of this great forum..Omo, e been no easy to summon courage write for inside here, but as I see my fellow brothers them, I come get confidence.
I just dey come and I no too know much about the forum..e fit be wetin others don talk already but, make una help me out ... Thanks
E dey good to dey see more Nigerians way dey enter this place way we dey call am bitcointalk.org, so my broda (or you be female?) from another mother, me dey welcome you specifically to this forum and I assure you say as you come enter here so way you even locate your locality (nationality) so, you are are covered 95%.
Them been talk am say, anywhere you go way you no see 9ja person make you run, so as 9ja pipo dey here so make you no run but make you do wayin dey right, I believe say with your little stay for this place you go done get one or two INFO about the rules and how we dey do am for here, and I go want make you just do as the rules talk am, so that your days may be long, anyway, as you from Edo state so, me nah Rivers person oo, so 9ice to see you here.
You are welcome.
special welcome from @rachael9385
newbie
Activity: 7
Merit: 3
Username: commorant
Gender: male
State of resident: Edo state
Skills: Entrepreneur

I dey very much excited to dey part of this great forum..Omo, e been no easy to summon courage write for inside here, but as I see my fellow brothers them, I come get confidence.
I just dey come and I no too know much about the forum..e fit be wetin others don talk already but, make una help me out ... Thanks
sr. member
Activity: 266
Merit: 276
Username: Obim34
Gender: Male
State of resident: Imo state
Skills: Entrepreneur 

Good day my country people and HAPPY INDEPENDECE
I say make i do formal introduction inside our local board, i believe e fit help my stay in this forum.


Welcome Obim, e make sense say you show yourself for here. You dey most welcomed to contribute positively to our local baord
full member
Activity: 224
Merit: 195
Username: Obim34
Gender: Male
State of resident: Imo state
Skills: Entrepreneur 

Good day my country people and HAPPY INDEPENDECE
I say make i do formal introduction inside our local board, i believe e fit help my stay in this forum.



hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


Thanks to you cryptopreneurBrainboss, na baba God go bless you for the good work you dey do for this platform. Your reward is in heaven as the well being of your fellow country man is also part of your agenda. Keep up representing us and prove to them so all of us no get that fraudulent spirit in us. I know people go wan try to pull you down but believe me baba God gat you. Prove to them that their are genuine and legit individuals amongst us. Thumbs up!👍
Richbased welcome but me I no free with this your prayer for cryptopreneurBrainboss reason being that,  instead make we say him reward dey heaven,  e better make the reward come for this world ooo,  because for heaven no body go need blessing so make all the blessing come tocryptopreneurBrainboss for this world make him enjoy the wealth in maximum, in fact make him enjoy the blessing for the world until he exust all the blessings and rewards allocated to home for this world before he enter heaven.

Nothin like your reward dey for heaven, make we pray for rewards for this earth because na for this world we dey plant any seed were we think go give us rewards.
full member
Activity: 238
Merit: 151
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?

u no go blame dem. Gee bois & gals dem dey spoil the country name anywhere dey enta to play 419, even our Africa neighbors dey all claim nigerians wen dey catch dem because na we dey sabi pass. I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders.

Thanks to you cryptopreneurBrainboss, na baba God go bless you for the good work you dey do for this platform. Your reward is in heaven as the well being of your fellow country man is also part of your agenda. Keep up representing us and prove to them so all of us no get that fraudulent spirit in us. I know people go wan try to pull you down but believe me baba God gat you. Prove to them that their are genuine and legit individuals amongst us. Thumbs up!👍
full member
Activity: 238
Merit: 151
    Dis new thread dey self moderated to prevent spam and scam like activities. I promise say I no go misuse am, e go only come into use when na for the betterment of the community.


    To avoid newbie welcome thread spam, use this thread use introduced yourself. Ma people I greet una oh, this thread wey I create like dis na for we to come together and welcome every newbies from naija wey join us for this board. No shy here oh, just dey free discuss everything wey you get for mind for here, if you get any questions we dey for your mind, just ask.

    Make we just try our best to obey every forum rules read; Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem) by Igehhh

    NOTE:[1]: No go dey trade with another person you just meet for here unless you trust them and all trade related transaction, carry am go Marketplace board and child boards for transparency.

    [2]: Official language Pidgin & English.
    [3]: First timers (All newbies) abeg just introduced yourself so we fit relate weller
    • Username:
    • Gender (optional)
    • State of resident (optional)
    • Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend)

    Note: This thread now serve the purpose of welcoming new members to the boards as all assistance and questions can be asked here. Avoid discussing off topic discussion or they'll be deleted. Only welcome users, guide them, answer their questions etc on this thread.

    Thread will be updated regularly and improved as new things are implemented.[/list]

    Username: Richbased
    Gender; male
    Location: portharcourt city Nigeria

    I dey happy say people wey dey ready to help their fellow country men wey dey new for this industry dey. Make Una continue this good work as we need one another to succeed in this critical stage of our economy.

    Make we be our brothers keeper and make sure say we elevate people through this platform. Imagine where many people come become baba for dis industry you go see say the rate of crimes go reduce well well and we go dey happy for each other, I thank you my fellow compatriots https://bitcointalksearch.org/user/cryptopreneurbrainboss-1052091
    member
    Activity: 96
    Merit: 13
    My  country people una well done oo, sorry for my manners for not introducing myself to you all earlier from day one wey I enter de forum, na as I no even know say introduction place like dis dey sef, I no just know how to use run am, aabeg make una forgive me.
    Abeg make make una carry me along, by showing me the do and don't, before am been acting blindly without relating with my bloodlines, aabeg forgive me, I dey willing to learn.

    My username: kara3
    My state of origin: Rivers state
    Gender: male

    sr. member
    Activity: 1890
    Merit: 328
    Username: Freelancershojib
    Gender: male
    State of resident: Canada - USA
    Skills: I work as a bounty


    I work hard to earn money and I don't always choose the good side

    This place is strictly for Nigerians. Read the topic on it.
    sr. member
    Activity: 504
    Merit: 421
    Top Crypto Casino
    Welcome @Bitco55, @Hewlet and @Mia Chloe. Dis na our local joint for di forum wia we dey discuss mata for our country like cryptocurrency, blockchain and oda important issues. To enjoy your journey here I go like make you familiarize your self with di forum rules wella because e go help you to avoid mistakes wey fit put you for any kind of wahala. As a beginner, I go like make you start your journey for the beginners and help board, deir you go get all the help and guide wey you need as a newbie and get to ask questions wey no clear for your eyes. Also, If you any challenge we dey here for you.

    Unofficial List of (Official) Bitcointalk.org Rules, Guidelines & FAQ.

    Nigerian Local Board Rules and Guidelines.
    sr. member
    Activity: 336
    Merit: 495
    Math + Code = Blockchain 😁
    My country people I greet una oo I no too de new like dat for dis forum sha but I no de our local board since I b no no as I wan take introduce myself but thank God say dis thread de
    Username: Mia chloe
    Gender: male
    State or residence: Edo
    Skills:I b student but is sti de do small small  ad for people online
    full member
    Activity: 266
    Merit: 113
    Username: Hewlet
    Gender: male
    State of resident: rivers state
    Skills: I'm into graphics with an entry level skill in UI/UX design.

    I be new person for the forum and I de trowe Salama for all the snr men and women for this ama! Una face show normally.
    member
    Activity: 224
    Merit: 24
    Hi, I'm new to the forum and I just say make I greet my country people as an them go correct and put me through and correct me.
     
    Una good morning oo...

    Username: Bitco55
    Gender: Female
    State of residence: Nasarawa
    Skill: Data Analyst ( in the making ).
    member
    Activity: 103
    Merit: 36
    Username: Abdulzuruku01
    Gender: male
    State of resident: nasarawa
    Skills: fashion designer

    I greet una good morning.... As joined this forum I no really understand anything about am na the interest wey I get for bitcoin na em make me come across this forum online and since I join I just dey read post for the forum but I no de understand some things. Na as I de waka inside forum na im I go jam dis naija section I con see say na our people de here so. I happy as I see say I don get place wey I fit easily relate with people. Abeg make Una put me through how dem de do things here.
    Pages:
    Jump to: