Richbased welcome but me I no free with this your prayer for cryptopreneurBrainboss reason being that, instead make we say him reward dey heaven, e better make the reward come for this world ooo, because for heaven no body go need blessing so make all the blessing come tocryptopreneurBrainboss for this world make him enjoy the wealth in maximum, in fact make him enjoy the blessing for the world until he exust all the blessings and rewards allocated to home for this world before he enter heaven.
Nothin like your reward dey for heaven, make we pray for rewards for this earth because na for this world we dey plant any seed were we think go give us rewards.
Lol, yes o you are right my country man but make you know say no reward wey pass the one wey from baba God o, even if you gather the whole wealth for Earth we go still leave am go one day so wetin matter or what you be remembered for is how many life you have touched positively within your existence on earth. So no reward supperceeds that of God so I still stand on existing protocol to say that Crytopreneur brainboss your reward dey for heaven o Lol