Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 6. (Read 1223172 times)

newbie
Activity: 28
Merit: 2
Username: jenwi
Gender : male
Skills : student and petty trader.
sr. member
Activity: 350
Merit: 255
Username: marvelockg
Gender: Male
State: Rivers State

Skill: I'm a maths tutor.
I'm very excited to be a part of this forum.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Nigerian newbies una welcome, the thing dey give me joy say I dey more people dey enter this our local board on a daily, na good sign say our local board dey grow and before you'll know it we don reach most active local board. As una dey come in una numbers I still go like tell una say make una nor forget to read the forum rules and obey them oo if not, your stay for this forum no go last because, people dey wey dey ban account if you default the forum rule. So stay safe  and most especially keep your hands off plagiarism, do enough reading and make good posts  and you'll rank up easily.
jr. member
Activity: 73
Merit: 3
Username: Tuclikk
Gender: Male
State: Niger State
Skills:. Barber
I dey greet my  Nigerian people, I am a new person in this forum.so I want to inform you all. If there's anyway to help me, I really appreciate you guys thank u
full member
Activity: 350
Merit: 157
Username: Dailyscript
Gender: Male
Skill: Barber, community manager, and phone engineer.

I need to identify with my people here; you guys are the best. I created a thread on the forum regarding the importance of associating in local board. If you haven't responded, you can go check it out and encourage me to make more quality posts. https://bitcointalksearch.org/topic/what-is-the-importance-of-identify-in-your-local-board-5475992
hero member
Activity: 1092
Merit: 747
Username: Mantumbtc
Gender: Male
State: Rivers State

Greetings my follow Nigerian, I am a new person in this forum.so I want to inform you all. If there's anyway to help me, I'll appreciate.

Username: Grace333
Gender : Female
State: River state
Skill: hair dresser


Username: sotelorene
Gender: Male
Skill: student, bounty

I so much appreciate sir
First of all, I wish to welcome our newest Newbies here on this forum, and I'm happy to see we have having plenty females now picking up interest in Bitcoin, which is indeed a welcome development, and I will like to point out to 3 of you that if only you can have a visit into the last 10 pages of this very thread, I'm sure you will find out all the advice needed to scale through on this forum that have been repeated over and over again several times, and as such, I won't like to repeat what have already been said here, but rather give you guys a small task to discover it yourself, because you never can tell, each of you can find different advises needed to hold on to while scaling through the journey here on this forum.

But, however obedience to forum rules should always be your number one priority, if only you want to live long here.



Skill: student, bounty
Secondly, I can see that you @ Sotelorene is trying to mistake occupation for skill, because student is not a skill, or neither is Bounty (weather abi bounty hunter or wetin.. Lolz)
 Examples of skill include:
1. Barbing/hair dressing
2. Cooking
3. Tailoring
4. Photographing
5. Digital marketing
6. Public speaking, e.t.c
hero member
Activity: 560
Merit: 511
Username: Mantumbtc
Gender: Male
State: Rivers State

Greetings my follow Nigerian, I am a new person in this forum.so I want to inform you all. If there's anyway to help me, I'll appreciate.

Username: Grace333
Gender : Female
State: River state
Skill: hair dresser

My fellow country people I greet oo

I dey very happy to see say people for this site dey jam pidgin like this, na person introduce me to this forum and as e don be, I believe say I go get enough knowledge from my senior dem wey don dey for this forum tay tay.

Anyway thanks to you all, and compliment of the season.
I dey very happy to dey see new people for the forum wet be our own, I know say for the first time here everything go dey confusing to una but make una take una time dey read because for this community na who dey read go learn and who dey learn na e go grow as many of us wet you dey see here start the way wey una start. Nobody come here become full member or legendary under one day because magic no dey here. He go make sense make una read the people thread and also do una own research to make una understand wella. Post less and read more at this your stage and no think say to rank up na competition or by force so that make you no go do plagiarism because that na e go make them ban you for here. Forum get security and police just line the way our outside world dey so dey careful and use your brain write topics from information wey you gather and when you won comment too.
member
Activity: 364
Merit: 89
Reward: 10M Shen (Approx. 5000 BNB) Bounty
Thank you sir, for the orientation I wish I saw this when I joined this forum I would have introduced myself but nevertheless let me still do it.

Username: sotelorene
Gender: Male
Skill: student, bounty

I so much appreciate sir
member
Activity: 25
Merit: 14
Username: Grace333
Gender : Female
State: River state
Skill: hair dresser

My fellow country people I greet oo

I dey very happy to see say people for this site dey jam pidgin like this, na person introduce me to this forum and as e don be, I believe say I go get enough knowledge from my senior dem wey don dey for this forum tay tay.

Anyway thanks to you all, and compliment of the season.
newbie
Activity: 6
Merit: 0
Username: Mantumbtc
Gender: Male
State: Rivers State

Greetings my follow Nigerian, I am a new person in this forum.so I want to inform you all. If there's anyway to help me, I'll appreciate.
member
Activity: 168
Merit: 77
My experience so far on this forum is great, I have come to understand if you follow forum rules you'll be fine and when it comes to merits just keep on producing quality post in the best way you can and in no time the merits will start coming in their numbers.

Hoping to hear from you guys soon.

Username: Gormicsta
Gender: Male
Skill: Anything wey concern to build and develop Website.

First of all I wan Hail you as Boss wey you be for his thread wey open here to give we the newbies the opportunity to speak out make una wey be the Ogas hear our voice too, make we pour out our mind where e press us for this forum wey join so that una wey don pass this level wey we dey so now go know how una go take help us to make our experience here easy for us. Many people no know am but na big thing una do for us so.

Me na Port Harcourt Blood and although I been don join this forum before years ago but I don forget the log in details to my old account wey make me register this new one. As I come back just few months ago come see say our Country don get e own Board, walahi e sweet me enter belle and this night wey I just checkmate this our Local Board now come see this introductory thread, na e I rush sharp sharp to come introduce myself too make my face for show and make my shoe for shine too for the board.

Once again thank you for the small advice wey you just give us for here, I believe say as newbies e go really help us, although plenty of us wey be newbie feel say the primary objective for this forum na to make merits, sure to make merit goes well, but with my small stay for this forum I don figure out say the primary objective here na to gain the knowledge first, and when you don dey get the knowledge you go find out say to make quality posts go be less for you and just like you talk, the merit go dey come steady. Once again we appreciate for this opportunity una give us.
newbie
Activity: 13
Merit: 1
    Dis new thread dey self moderated to prevent spam and scam like activities. I promise say I no go misuse am, e go only come into use when na for the betterment of the community.


    To avoid newbie welcome thread spam, use this thread use introduced yourself. Ma people I greet una oh, this thread wey I create like dis na for we to come together and welcome every newbies from naija wey join us for this board. No shy here oh, just dey free discuss everything wey you get for mind for here, if you get any questions we dey for your mind, just ask.

    Make we just try our best to obey every forum rules read; Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem) by Igehhh

    NOTE:[1]: No go dey trade with another person you just meet for here unless you trust them and all trade related transaction, carry am go Marketplace board and child boards for transparency.

    [2]: Official language Pidgin & English.
    [3]: First timers (All newbies) abeg just introduced yourself so we fit relate weller
    • Username:
    • Gender (optional)
    • Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend)

    Note: This thread now serve the purpose of welcoming new members to the boards as all assistance and questions can be asked here. Avoid discussing off topic discussion or they'll be deleted. Only welcome users, guide them, answer their questions etc on this thread.

    Thread will be updated regularly and improved as new things are implemented.[/list]
    CryptopreneurBrainboss  this your topic is a very good one and I must say you have really make some of us the newbies fear free, now I know there are some good people in the world, your outline on how we the newbies can go about it is so so interesting and simple.
    Thank you
    CryptopreneurBrainboss    God bless you sir.
    newbie
    Activity: 13
    Merit: 1
    Username: prosofina_G
    Gender: Male
    State: Rivers state
    Skill: self loader operator


    Greetings people of great value and vision, I am extremely happy to be part of this forum I promise to abide by the ethics of this forum, also wish to be carried along as a newbie that I am.
    God bless us all.
    newbie
    Activity: 8
    Merit: 0
    Username: De-bitman
    Gender: Male
    State: Rivers State
    Skill: Computer operator

    Hello! I greet everybody way dey the forum oo. I be newbie for here... I say make I con know the koko way dey happen for the forum.
    jr. member
    Activity: 116
    Merit: 1
    Userman: Igurugwu
    Gender: Male
    State: Imo State
    Skill: Furniture Making

    I dey greet everybody here.
    newbie
    Activity: 25
    Merit: 0
    Username: Kuntus
    Gender:female
    State of Origin: Rivers State PH
    Skill: Virtual Assistant, newbie writer and moderator

     Hello everyonethanks for having me here. I am excited to be a part of this forum. I am here to learn and hone my skills
    Abeg make everyone carry me along 😊 thank you.
    newbie
    Activity: 32
    Merit: 0
    Userman: Idiedugha
    Gender: Female
    State: Rivers State
    Skill: Computer Operator @CyberCafe

    Good day my people. I'm a young computer operator, based here in Port Hercourt. I'm happy to be here.
    newbie
    Activity: 15
    Merit: 0
    Userman: DEAstriker
    Gender: Male
    State: Rivers
    Skill: Student


    Hello, I'm new here! I greet everyone in this forum. I have come to know that this is a great place to visit and and a place of opportunity for everyone success. Please I'm here for everyone to carry me alone🙏 I'm just a newbie I dey ready to learn.
    jr. member
    Activity: 43
    Merit: 23
    Una well don oo..
    Abeg make una no vex as I just come here directly because I know say here na my personal place and the news just enter me and I say make i first salute my people based on say here naim be the bedrock to my journey and movement towards my life to this forum. Before I forget make i first introduce myself small.

    Name: DPHOR
    Gender: Male
    State: Rivers
    Skill: Driver/ Heavy duty operator.

    I know say we get people wey get connect and as I take write about my skills like this if any opportunities come out make una inbox me I dey available to work.
    jr. member
    Activity: 67
    Merit: 7
    Username: Jamestown70
    Gender: male
    State:Bayelsa
    Skill: I am open to learn one

    Thank you brotherly for the warm welcome I wish to utilize this platform to gain more insight on cryptocurrency and also find and meet interesting person's for here.

    Shalom
    Pages:
    Jump to: