Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 211. (Read 1029816 times)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Them get their sabo gari area wey dem dey flex, na who dem catch go collect. I dey really feel wike, although na because him too no be APC
Southern people makes Sabon Gari to be like that, Hisba got no option because of the tribes that dominate the area which are people from the South. But, why are beers destroyed or confiscated on their way to north? Try to related it to what CB post which is the truth of the matter. Hisba are violating human right, truth to speak.

Guy I no say dem no dey destroy beer but wetin me and you know be say for naija things still dey happen when dey still dey stop am. Beer still dey make market for north there. In fact, nothing wey no still dey happen there, even brothel and babes wey dey hussle dey there both muslim and Christians all on code.

For human rights wey them dey violate for hisba as you talk, my broda naija dey violate even more. Government wey no dey release allege offender wen court don rule for release.

This Hisba are very powerful under this government before now I never hear of this Islamic police or group before, are they part of the Nigerian police or just a locally Made police cause I never understand why they have such power to decide what happen to a state full of Muslims and Christians, normally you hardly see a good Muslim taking beer so I no see why den go want destroy something meant for the Christians and they will still look up to the same company for monthly taxes.

This is something a president will address on normal norms but we live in an era where the President no even care about anything concerning religion as long as the Muslim is at an advantage, the anti-grazing law is on the media because it's against the Muslims agenda, all the killings and kidnapping of girls child is never talked about. On the other news we are already losing the crypto fight as Africa number one to Kenya.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
Them get their sabo gari area wey dem dey flex, na who dem catch go collect. I dey really feel wike, although na because him too no be APC
Southern people makes Sabon Gari to be like that, Hisba got no option because of the tribes that dominate the area which are people from the South. But, why are beers destroyed or confiscated on their way to north? Try to related it to what CB post which is the truth of the matter. Hisba are violating human right, truth to speak.

Guy I no say dem no dey destroy beer but wetin me and you know be say for naija things still dey happen when dey still dey stop am. Beer still dey make market for north there. In fact, nothing wey no still dey happen there, even brothel and babes wey dey hussle dey there both muslim and Christians all on code.

For human rights wey them dey violate for hisba as you talk, my broda naija dey violate even more. Government wey no dey release allege offender wen court don rule for release.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Them get their sabo gari area wey dem dey flex, na who dem catch go collect. I dey really feel wike, although na because him too no be APC
Southern people makes Sabon Gari to be like that, Hisba got no option because of the tribes that dominate the area which are people from the South. But, why are beers destroyed or confiscated on their way to north? Try to related it to what CB post which is the truth of the matter. Hisba are violating human right, truth to speak.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624

Anyways who see bubu swagger with dat trouser wey e wear, d tailor suppose go prison make I no lie, a whole president see wetin dey give am war. This man just dey spoil our country name everytime.

Yes I see am, the swagger no be here and bubu posture make matter worse, the thing come cast his long frame as if na crime to dey tall. Well I think say bros hope uzodinkma for arrange the top wey be Ibo attire long enough to cover the trouser like babariga, that one for cover all our Nigerian shame inside the clothes. That one still fit make make worse because him for still be like tree wey dey waka.

But on serious something, make we no forget say bubu na muslim and dem no dey sew trouser wey dey reach ground. My mind dey even think say bubu reject the normal and usual trouser wey dem sew come first. Grin Grin . That trouser fit be his own prescription, we sabi say bubu no want no wetin anybody dey talk as far him think say for him mind him don do correct thing wey make the kontry be as we dey see am ?

Also wetin una reason for wike talk, say make we all dey on our own. I hear the northern been destroy beer and yet dey still wan they recieving der percentage for wetin the company's dey pay for this side them dey reside. Tori just plenty for town this weekend.

Bros abeg northerners no comot mouth for beer oo. Them get their sabo gari area wey dem dey flex, na who dem catch go collect. I dey really feel wike, although na because him too no be APC
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
---snipped---

---snipped---

I too see nothing to gain from BBN and many other reality shows, that is why I do not watch them. Although, I wasn't bothered about what was happening in the show before because this is life where women prefer semi-nude appearances, I remembered when I went for NYSC that out dress was even okay and official, a lot of things happened, that is how humans are. That is why a hubby should not let is wife to go for such show because a wife can not be trusted when not a home, that is just the simple fact many people do not like believing, though some women just have the OT to avoid such stupid situations.

Make e no shock you say dey plan am I mean dis days anything dey possible.
Tega husband says he once cheater on her wife on their matrimony bed which I am very sure will be a lie, tega reunited with her family after been evicted from the show and her husband accepted her. This let it to be like it could be planned but this is just a negative lesson to Nigerians. And what if planned but the plan went wrong and they actually did something. I am not a type that even believe otherwise.

Also wetin una reason for wike talk, say make we all dey on our own. I hear the northern been destroy beer and yet dey still wan they recieving der percentage for wetin the company's dey pay for this side them dey reside. Tori just plenty for town this weekend.
The northern part of Nigeria are hindering the country, they focus more on religion (don't get me wrong, read this in full) while some of their laws will hinder the progress of the Nigerian, most of the internally generated revenue comes from South West, South South and and South East, and most of the revenue Nigeria generate comes from South generally, even if Islam is against alcohol, that shouldn't mean it should be enforced on people. Just like South West (the Yorubas) has Muslims, but nothing like anti-alcohol law. Hisba is making life worse in Kano under the pretense of Islam but just as a result of self-centeredness and extremism.

Can you imagine
Hisbah bars radio station from saying ‘Black Friday’

There are many of news like this
I lost over N35m to Hisbah – Beer distributor whose goods were destroyed in Kano

This is the one that happened few days ago
Hisbah confiscates two vehicles carrying 5,760 cartons of beer in Kano
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
I couldn't believe I would have this off-topic on our local board, but what actually happened really surprised me.

No reason am, like I talk before everything dey welcomed here dats why it's a forum. No be everytime we go dey learn some times we gat catch cruise like small small discussions. Me I see all the updates dem for my Whatsapp status as it was the talk when it was happening. Wetin we no go see say person dey find money. Make e no shock you say dey plan am I mean dis days anything dey possible.

Anyways who see bubu swagger with dat trouser wey e wear, d tailor suppose go prison make I no lie, a whole president see wetin dey give am war. This man just dey spoil our country name everytime.

Also wetin una reason for wike talk, say make we all dey on our own. I hear the northern been destroy beer and yet dey still wan they recieving der percentage for wetin the company's dey pay for this side them dey reside. Tori just plenty for town this weekend.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
I couldn't believe I would have this off-topic on our local board, but what actually happened really surprised me. Tega, a married women with a kid, but was among the Big Brother Nigeria housemates this season 6. I do not watch Big Brother Naija because it is boring for my liking, but through some pop ups on my PHX broswer I saw about this.
Shey be dem dey talk sey BBN na ashawo programme a lot of people dey shout sey na lie. Na programme where grown men and women dey stay awake to watch people wey dey sleep to see if dem go do any stupid thing. I nor kuku dey watch d thing for like 5 years now sef. The little one wey I watch I nor gain anything wey dey meaningful to help my life. If to sey na wen Gulder Ultimate Search, Startrek, dat show wey Bank PHB dey sponsor dat time (shey na Intel dem call am or wat) and dat debate with GTB sponsorship, ehen persin go know wetin im dey watch. BBN na thrash, simple and short!

Igehhh, God bless you for that question – "what was a married woman doing in the house in the first place?"
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
I couldn't believe I would have this off-topic on our local board, but what actually happened really surprised me. Tega, a married women with a kid, but was among the Big Brother Nigeria housemates this season 6. I do not watch Big Brother Naija because it is boring for my liking, but through some pop ups on my PHX broswer I saw about this.

This is the most annoying show I've seen our youths fully involved, the most annoying fact is that there is no moral lesson or even something to learn, just some random men and ladies coming together, eating, partying, having sex and repeat again for 90 days. When I hear the news I then asked myself "what was a married woman doing in the house in the first place?" and then I asked myself the second one " why would a responsible man allow his wife to participate knowing how stupid and evil the show is?"

Then I read about the answer to the first one on the media where the wife was interview and according to her I quote " My hobby said I can do anything in the house apart from sex" like wtf a married woman? And what a stupid man.

There are millions of Nigerians involved in this show if Bigi or the sponsors fit dey encourage crypto news thru this show e go make sense but for now nothing come out.
Quote
A lot of dramas to deny that Boma did not had anything with Tega.
Boma said her toto smells like fish na that part got me Grin

legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I couldn't believe I would have this off-topic on our local board, but what actually happened really surprised me. Tega, a married women with a kid, but was among the Big Brother Nigeria housemates this season 6. I do not watch Big Brother Naija because it is boring for my liking, but through some pop ups on my PHX broswer I saw about this.

A lot of dramas to deny that Boma did not had anything with Tega. I had to make more research and also finally knows that Boma has ex-wife. I will not comment much on what I saw. Check some YouTube videos I saw on YouTube about a married woman Tega with Boma in BBN house.

https://youtu.be/x82KrBdoN0c
https://youtu.be/KSk9dKBC4kg
https://youtu.be/KSk9dKBC4kg
https://youtu.be/ZNpJ2kYmync

See life.

https://youtu.be/pNDl4n94QAc

Where is Nigeria going to now, married woman in public having... To be sincere, this really made me feel so so bad.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
The only difference wey go dey between Naria note and e-naira na the way of storage, Naira note uses bank while the e-naira will use a centralized wallet from CBN.
Also naira note (in cash) is completely anonymous because the exchange will be P2P directly, but sending fiat (naira) using electronic transfer makes it not much different to the e-naira but just as you commented, one is through the bank while the other will make use of totally centralized government-controlled wallet.

Than opposite of crypto is what the e-naira stands for, this is why all the government(countries) officials are running to create e-curency to devalue bitcoin since they have no control over it.
Yes, the opposite of decentralized cryptocurrencies is what the e-naira is and all other CBDCs, but they are also cryptocurrencies.

---snipped---
Why quoting all the article contents, this is a forum, bring out your opinion too, not quoting long article without even no write-up about it.
full member
Activity: 140
Merit: 128
Analysts give update on BDC’s survival strategies after CBN ban

As Naira depreciates further in the parallel market

Bureau de Change, BDC, operators have been surviving by several options since they were banned from the Central Bank of Nigeria, CBN, supply of foreign exchange, Forex, a little over one month ago.

A group of financial market observers at the United Capital Plc, have made an inquest into the activities of the BDCs since the ban and these are some of their findings.

‘‘Following the Central Bank of Nigeria’s (CBN) decision to halt sale of Foreign Exchange (FX) to Bureau De Change (BDCs) operators, many of them have suffered for volumes and had to seek alternative sources to get FX supply. Survey of anecdotal sources revealed that BDCs do not solely depend on the CBN but have sourced for FX through the peer-to-peer transactions to fund their supplies.

‘‘The recent ban has forced them to amplify their reliance on sourcing FX via these sources. For example, BDCs take advantage of the limit on domiciliary account balances as well as transfer limits to facilitate international cash receipts and payments.

‘‘Also, many of them have moved to solidify relationships with high volume customers which has required them to raise their bid quotes as they compete for these volumes. This has forced them to raise their offer quotes.

‘‘Unsurprisingly, on Tuesday last week, the parallel market rate jumped to N527/$1, the highest in four years.

However, a more interesting loophole has been identified with BDCs relying on using customers to buy Personal Travel Allowance (PTA) and Business Travel Allowance (BTA) from their banks.

‘‘The customers use fake visas in conjunction with already purchased travel tickets to buy FX from banks before going on to cancel the tickets.

‘‘The dollars are then sold to the BDCs at cheaper rates giving them the opportunity to sustain exorbitant margins earned on their FX transactions.

‘‘In response, the Central Bank has directed all commercial banks to publish on their websites the names and Bank Verification Numbers (BVN) of customers who are engaged in this act.

Clearly, the CBN continues to struggle to block the loopholes in the FX market while its ability to supply the needed FX for the entire economy remains very limited.

‘‘The move to restrict supply for certain import needs as well as other rationing and restrictive policies have only created further loopholes.

‘‘Overall, we think the way forward is the creation of a freer FX market which will encourage improved FX supplies as well as allow all parties within the ecosystem operate with greater transparency.’’

Meanwhile, findings by Vanguard Money Digest last weekend shows that the exchange rate in the parallel market has seen Naira further depreciating to N530/$1.

Quote
As Naira depreciates further in the parallel market
Meanwhile, findings by Vanguard MoneyDigest last weekend shows that the exchange rate in the parallel market has seen Naira further depreciating to N530/$1.

This is one of the statement I dislike as headline on Nigerian business and economy , every day by day it keeps depreciating as against dollar, pounds and euro, why.....

Despite all the Federal agencies in control of monetary regulations and policy implementation for the economy, cbn among others were all a failure, we need new adoption for best practices of economy from the developed countries with stable economy

Quote
‘‘The recent ban has forced them to amplify their reliance on sourcing FX via these sources. For example, BDCs take advantage of the limit on domiciliary account balances as well as transfer limits to facilitate international cash receipts and payments.

I trust my naija people, they will always find an alternative to making it in live, actually this issue of account balance limit and transfer limit bin dey give me headache, one thing I would have just advise the government is to free every individuals on a decentralized mode of operation, this will ensure no scarcity, no hoarding, and one can easily speculate on their preferred respective prices for commodity purchase, this is as simple as going to garage to board a bus or waiting at the road site for a free ride or cheaper one but either of the two your mission to travel is accomplished.
Wise up naija govt.

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Project Giant: Nigeria’s CBDC set for pilot rollout on Independence Day

What do you people think can be the anti-cryoto policies CBN could possibly pass into law? With what I am thinking about this, the Nigerian SEC support cryptocurrencies and only calls for regulation, but yet cryptocurrencies like Bitcoin are not security but a commodity, we can see many political leaders also supporting cryptocurrencies. What did you think would be governmental move, will it be anti-crypto move or not,? All I am think about is that the anti-crypto policies will never be beyond the CNB while P2P will always still be the favorable option to go for.

The anti-crypto law is simple "CONTROL" the Central Bank controls what transactions goes in and out, the central bank regulates, the central bank stand as a the third party, If is there is any suspicious transactions the CBN would have the right to freeze such e-naira account, every transaction would be traceable and trackable cause it would contain the sender and the recipient's name. The only difference wey go dey between Naria note and e-naira na the way of storage, Naira note uses bank while the e-naira will use a centralized wallet from CBN. Than opposite of crypto is what the e-naira stands for, this is why all the government(countries) officials are running to create e-curency to devalue bitcoin since they have no control over it.

[....]

If you must open a new topic of discussion please add the sub-heading, this is a single thread and we are trying to make it conducive for everyone to discuss and the wall of texts killed my vibe lol, just brief us about the case and leave out the link for more reading that's the more appropriate way to cite. Please edit the post and make it readable that's an interesting topic right there.
full member
Activity: 140
Merit: 128
Nnamdi Kanu demands N5bn damages, apology from Malami, DSS

Who knows maybe Nnamdi Kanu and Sunday Igboho could turn to be our own Nigerian Mandela, I learnt that the best way to make peace is to engage a war, to me I don't see anything bad in expressing the fundamental human right into projection, they were both not terrorist and yet got arrested by our govt while none of the sponsors of bokohoram and herdsmen has been arrested.

The two freedom fighters both have international support and backup most especially Nnamdi, a new pace is going to be set come 2023, it's either we hold an election or the election not to hold. In this news thread, Nnamdi Kanu is yet agitating for law suit against malami, dss among other for denials to his fundamental human rights... Here's what his demand is:

Leader of the proscribed Indigenous People of Biafra, Nnamdi Kanu, has asked the High Court of Abia State to compel the Attorney General of the Federation, Abubakar Malami (SAN); the Department of State Services and six others to pay him N5bn in damages being monetary compensation for the “physical, mental, emotional, psychological and other damages” suffered as a result of the alleged infringements of his fundamental rights.

Kanu, who is currently in DSS custody, filed the suit on Tuesday through his special counsel, Aloy Ejimakor.

The IPOB leader also secured an order from the High Court of Abia State to serve by substituted means an application for enforcement of the fundamental rights of Kanu.

Kanu contended that his rights have been infringed upon since 2017 when he fled the country due to an alleged threat to his life by security agents and after his extraordinary rendition to Nigeria from a foreign country recently.

In the suit, no HIH/FR14/2021, the respondents include the Federal Government of Nigeria (1st), Attorney General of the Federation (2nd), Chief of Army Staff (3rd), Inspector General of Police (5th), Director General, State Security Services (7th) and three others.

The reliefs place before the court include:

“A declaration that the expulsion of the Applicant from Kenya to Nigeria by the Respondents or their agents and their consequent detention and planned prosecution of the Applicant in Charge No: FHC/ABJ/CR/383/2015 (Federal Republic of Nigeria v. Nnamdi Kanu) is illegal, unlawful, unconstitutional and amount to infringement of the Applicant’s fundamental right against unlawful expulsion and detention, and to fair hearing, as enshrined and guaranteed under the pertinent provisions of CFRN and the Charter).

“An order restraining the Respondents or their agents from taking any further step in the prosecution of the Applicant in Charge No: FHC/ABJ/CR/383/2015 (Federal Republic of Nigeria v. Nnamdi Kanu) pursuant to said unlawful expulsion of the Applicant from Kenya to Nigeria.

“An order mandating and compelling the Respondents or their agents to forthwith release the Applicant from detention and restitute or otherwise restore Applicant to his liberty, same being his state of being as of 19th June, 2021; and to thereupon repatriate the Applicant to his country of domicile (to wit: Britain) to await the outcome of any formal request the Respondents may file before the competent authorities in Britain for the lawful extradition of the Applicant to Nigeria to continue his prosecution in Charge No: FHC/ABJ/CR/383/2015 (Federal Republic of Nigeria v. Nnamdi Kanu).
hero member
Activity: 2520
Merit: 624

Another thing abeg eye don too dey for Nigerian make una slow down small if not plenty people go hear am. No too do Nigerian doings outside this thread, this na mata one of us bring come my table. See make I tell una, normally ehh  we from side people no dey too like, so make we no go make mata worse for us. Remember say if you too show off ur progress, village people go upgrade their witch. kudos to everyone, make we dey watch each other back

You don talk am finish & no be 2day I take no say eyes dey everywhere for our parole jus lik google and plus village pepo jazz as dem go dey see home boy dey arrange himself even untop dis bruhari "hardware drive" but dat one oluwa no go shame us.
Las las make we still dey try code ourselves make we no go leave d sweet wey we dey lick. Who no no, no no.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
When good thing dey happen around you, e no be new thing say, you go wan take even if na one piece of the pie. No be new thing say, kontry them for the world dey try say, make them for get their own cryptocurrency but again, there need to dey in control of the currency na em dey often bring wahala because the idea for crypto follow say, na you way get am, na em be oga kpatakpata and that na watin government no go wan agree. Say make you for dey follow them share power. Na why be say, KYC verification on most custodial exchange mean plenty for them via say, them fit dey hope in time to track transactions through these custodial exchanges upon request otherwise ban or restrict there activities for we nation like them do tweeter.

One verification way don work well for we naija na them BVN something way show say, you no fit get 2 account way no link for the nation except for some top men way fit use th position man-over things but that no be sure something shah. As pikin way dey and grow for we naija and with the Knowledge of how crooked way our politicians and government be, me no fit trust them to act in the benefit of the people.

Everything  na strict rule or strict that and ban for them side. I no believe say them mean we'll at any point, especially when e no be watin go put something for them pocket way no dey ever full. So, I fit get joy over them policy yet. Them dey fine way to link transactions across the Web so as to track those way relate crypto then, them enforce punishment as them do during the ban. Na watin I feel but, p2p dey for us shah.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
To avoid multiple posts in a role and also multi-quoting two topics in a post, I created a thread about another discussion, it is still also about Bitcoin and other cryptocurrencies in Nigeria, but created on economic board.

One of the wrong statements about bitcoin again but from Nigerian EFCC Chairman
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Project Giant: Nigeria’s CBDC set for pilot rollout on Independence Day

After four years of development, the Central Bank of Nigeria (CBN) is set to roll out its digital currency project. The launch will reportedly happen on the occasion of the country’s 61st Independence Day celebration on Oct. 1.

Nigeria’s central bank digital currency (CBDC) project comes amid significant anti-crypto policies from the CBN and negative cryptocurrency sentiments from several government officials. The digital naira is also coming at a time when its fiat counterpart has plunged to new lows, with the central bank enacting even tighter forex restrictions.

Details of the eNaira project circulated across commercial banks in the country show plans for strict identity verification mandates for utilizing the digital currency. The CBN plans to introduce a tiered ID verification system with different transaction limits for each tranche.
.

With CBDCs seen as governments’ response to cryptos and privately-issued stablecoins across the globe, there are concerns that more anti-cryptocurrency laws may emerge in Nigeria. Indeed, China upscaled its crypto crackdown activities as soon as its digital currency project moved into the public testing arena.

I still do not understand the anti-cryoto laws that could be introduced after CBN ban cryptocurrencies, Nigerians resorted to P2P option which even make Nigerian banks not to gain the  ₦100 to ₦200 charges deducted anytime people make use of custodial exchanges to convert bitcoin or other crypto to naira and send it to their bank account. With the use of exchanges like Binance, the trading fee is zeor (0). Crypto adoption increased even when CBN ban cryptocurrencies in Nigeria.

Although, the best for privacy are noncustododial means of exchanging bitcoin to naira which can be done on some noncustododial exchanges and also through direct P2P transfer, but the fact still remain that most Nigerians many use of P2P on custodial exchanges. What could be more strict than the KYC the exchanges are requiring, all of them or most of them are requiring now for BVN and ID card. What could be more strict than these.

What do you people think can be the anti-cryoto policies CBN could possibly pass into law? With what I am thinking about this, the Nigerian SEC support cryptocurrencies and only calls for regulation, but yet cryptocurrencies like Bitcoin are not security but a commodity, we can see many political leaders also supporting cryptocurrencies. What did you think would be governmental move, will it be anti-crypto move or not,? All I am think about is that the anti-crypto policies will never be beyond the CNB while P2P will always still be the favorable option to go for.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
~snipped
Na true wey you yarn there. We supposed shine owa eyes, even dis my case supposed make all man rush go rerun dem parole from wen dem fall in dis place. One thing wey me understand be sey, na home wey Charity dey take tie wrapper first before im waka comot outside. Dis place wey we dey so e matta well well for us unto wetin go enta belly. About Charles and igehhh, leave dem. Two big men fight nor dey comot blood for body.
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
Oya I no wan see fight here oh before we go organized flogging for all of una lol, I believe say una just dey disagree to agree sha na so e supposed be. Everybody no supposed agree all time, does small small differences na e show say we dey educated. Again we dey celebrate our broda mpamaegbu but the thing no too sweet me sha as poka mata still dey pending and d way things dey go I no sure say we fit deliver am but we just dey wait.

E mata strong and if dem go reason our pleading na signature ban like 1/2 yrs something. I no understand why we dey throwaway better chance wey dis forum dey provide by doing careless things. Abeg make we try know rules and obey dem even for meriting and all that, I dey see plenty low quality meriting ongoing within ourselves, e no make sense abeg make una create better quality posts first before una run the package una d try coordinate.

Another thing abeg eye don too dey for Nigerian make una slow down small if not plenty people go hear am. No too do Nigerian doings outside this thread, this na mata one of us bring come my table. See make I tell una, normally ehh  we from side people no dey too like, so make we no go make mata worse for us. Remember say if you too show off ur progress, village people go upgrade their witch. kudos to everyone, make we dey watch each other back
Well said cryptoprenurbrainboss, and I think everyone on the nigerian board has an adjustment to make without any exception, I will like us to take every advices given maturely without seeing it as undue criticism, I think now we all know our contributions on the forum as a country is getting recognition, and with recognition comes research, so in a
Other to keep promoting our country right on the forum we must act with caution, knowledgeable and with a heart filled with patriotism towards our country, in between am so happy to see mpama case being resolved fairly with his unbanning and sad that poka Is in a case as it stands, but let this occurance make us thoughtful and from henceforth watch wisely when we post.

Jump to: