Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 270. (Read 1330595 times)

legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
You have commented well, there was a time we are practicing regional government before in Nigeria, but one of the military rulers from Northern Nigeria thought otherwise, because of selfish reasons and self-centeredness discontinued the regional governmental policies and centered it to federal level. Possibly, Nigeria might not have been like this if this was not changed, politics is just over everything and everywhere, no leader is loyal to his country but loyal to their families and filled with sense of nepotism. I believe we can see how citizens are like nothing before the leaders, see our palliative rice, indomie and other foods, they just kept it without distributing it to the citizens, if not because of EndSARS, this will remain hidden, see thousands of bags of food stored without them reaching citizens for consumption, this is uncalled for.
Hia! Grammar ti poju! You forget sey once we enter this house na for outside we dey leave owa grammar ba? Nor let somebody do you atarodo here oh 🙄 Abi na to report ya matter to General Buhari remain sef.

Username: Cryptocurencyking
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria
Skills: Still developing my trading technique
Welcome, wey bread bro. E bi like sey you don even tey small for here sef. E good as you join us here so that we all go dey run the game dey go together. Make una dey do owa country proud dey go for here. Naija youths nor lazy, na bad leadership be we problem. Soon, by fire by force we go flush all of them out.


Situs Judi Dominoqq Terpercaya 2020 yang memberikan Anda kemudahan dalam bermain judi online 24 jam pertama di Indonesia
Which one be this oh, ntori oloru? Brainboss abeg delete that shit poster. Na so dem dey do oh. If na for dem local board you go see persin wey go merit that shitpost.




The Right Spirit
member
Activity: 91
Merit: 35
yahoo yahoo don tear everywhere now we dey act like e dey cool, youths no wan work hard now to get the money again oh, dem dey wait for their clients to pay
Yahoo yahoo no carry gun hold any bOdy for money una just dey talk anyhow for dis country for unnecessary tin we get serious problem to settle nobe dis one baba

E true say nobody carry gun put 4 head but na here e go start then juju go enter wey dem go start to do plenty blood sacrifice. Make we empower ourself do better sensible and lucrative legal tin. Na we youth fit make that happen. Make we condemn anything wey no good and boost tins wey go make our nation better.
member
Activity: 504
Merit: 57
In the issue of resource management and mismanagement of the common wealth of Nigeria as a nation comes with the forceful co existence between the northern and the southern proletariat in 1914, I will say this was the time they sold to us whatever problem we are facing as a nation. First the national institutions of government is weak and also our constitution is faulty. Once we can have strong institutions the issue of corruption and bad governance will end.
member
Activity: 70
Merit: 26
yahoo yahoo don tear everywhere now we dey act like e dey cool, youths no wan work hard now to get the money again oh, dem dey wait for their clients to pay
Yahoo yahoo no carry gun hold any bOdy for money una just dey talk anyhow for dis country for unnecessary tin we get serious problem to settle nobe dis one baba
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Una dey see how dem Russians padi dey give merit. No dull am, I 4 yan beta if I sabi talk make them no know, make una soji ara wa now. Not about me but your padi wey dey here.
You don talk sense, but this single thread na still wahala, normally merit go dey come small for this thread. But, if we don get our normal local board, things go make sense pass now, we go get opportunity to create topic, and more replies too go dey, na waiting we dey wish for na, if topics and replies dey good and worthy to be merited, we no go hesitate. Come see English/general boards, na there you feel post something wey good but no go see merit collect, na some merit source and few users wey dey loyal to that extent, and naa why some of us still dey rank up small, but most dey local board, so e no possible say I get enough merit, see my brother post something wey dey authentic and I no go merit ham, he no possible. But first, make we continue posting good, get more merit source and claim our local board, you will see progress among us. I con dey see 2021 down for now say the year na Naija progress for this forum. Together, we can do this. Making this forum active is one of the requisites wet dey essential before we can get local board.
full member
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
@charles-tim those are the among multitasking challenges Nigeria face, a country you don't get water,light,security, jobs from the government citizen has to get other ways/alt to get those essentials, and if by any chance -especially when elections are close- a government give low budget essentials they want the citizen to see it as a favour and not their duty.
Nigerian youth has chosen to stand against bad government and as we do that there is no compromising,
+cyber crime
+looting
+robbery
+cultism
+drug -abuse/peddling
And more are against what we fight for, if there is going to be a new nigeria we should Call every spadea spade.
Cyber crime and cultism na tire me pass, yahoo yahoo don tear everywhere now we dey act like e dey cool, youths no wan work hard now to get the money again oh, dem dey wait for their clients to pay, Cultism dat wan dey very stupid, just go join smtin way go make u no go fit sleep well for house, na to just dey walka dey find who dem go oppress if na their enemy them jam na to kill am, for me e go dey very hard to rectify this yahoo stuff and Cultism for Nigeria, almost impossible  Lips sealed.
sr. member
Activity: 2240
Merit: 270
SOL.BIOKRIPT.COM
Una dey see how dem Russians padi dey give merit. No dull am, I 4 yan beta if I sabi talk make them no know, make una soji ara wa now. Not about me but your padi wey dey here.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
To make we country Nigeria a better place for we all.. The things wey we need to do, my fellow brothers them don already talk am, and e no make sense make I come dey suggest wetin my brothers don suggests already, but the Question wey me won ask now be say.. How we won take do am?, like to cut cost of governance wey be one of the most important thing wey we must do if we Wan end bad government in Nigeria, how we go take do am to make all this government officials gree say they go cut their own salaries??
With the kind population wey Nigeria get, and with how poor the country come be, if we dey talk about people generally and wealth availability, with the kind monthly money wey those people wey dey top dey collect, Nigeria no fit develop, aside monthly allowance, them dey collect monthly salary wey many Nigerians no fit collect after hard labour for 30 years. But, e no easy say that feel change o, you think all those senate feel gree, I no think so.
legendary
Activity: 2422
Merit: 1083
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
To make we country Nigeria a better place for we all.. The things wey we need to do, my fellow brothers them don already talk am, and e no make sense make I come dey suggest wetin my brothers don suggests already, but the Question wey me won ask now be say.. How we won take do am?, like to cut cost of governance wey be one of the most important thing wey we must do if we Wan end bad government in Nigeria, how we go take do am to make all this government officials gree say they go cut their own salaries??
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
Username: Cryptocurencyking
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria
Skills: Still developing my trading technique

My people, una well done o, na una brother Cryptocurencyking.
I don come identify with una make una for know me well today. At least I don see where to call home for this our very large community. E don tay I don dey exist like homeless person for the community. E go well say I don fine my own home and people. Happy Sunday to una.

Hope say we no remain the #EndSars matter for our hand, make we for dey go church and put am in prayer too o. Na God fit give final solution. But, e never end untill a youth rule this country. We need try youth governance make we know how e go be.

Na my #EndSars contribution to the course be this:
https://bitcointalksearch.org/topic/they-kill-us-at-nights-and-sympathize-with-us-by-day-5283694
Make una visit am and talk una mind make the world around us hear us.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
We now get greater problems to solve. Politics has taken over everything in the system and one will be scared of the deteriorating state of the system by the government. The diversity remains challenging and the northern part of the country dont see it the way we see it, they consider the agitation as a treason and justify the ungodly massacre at the Tollgate. The southerners know better that their leaders dont care about them at all, the revelation of the hidden palliative and neglect to the order of the killing speak more
You have commented well, there was a time we are practicing regional government before in Nigeria, but one of the military rulers from Northern Nigeria thought otherwise, because of selfish reasons and self-centeredness discontinued the regional governmental policies and centered it to federal level. Possibly, Nigeria might not have been like this if this was not changed, politics is just over everything and everywhere, no leader is loyal to his country but loyal to their families and filled with sense of nepotism. I believe we can see how citizens are like nothing before the leaders, see our palliative rice, indomie and other foods, they just kept it without distributing it to the citizens, if not because of EndSARS, this will remain hidden, see thousands of bags of food stored without them reaching citizens for consumption, this is uncalled for.
sr. member
Activity: 2240
Merit: 270
SOL.BIOKRIPT.COM
@charles-tim those are the among multitasking challenges Nigeria face, a country you don't get water,light,security, jobs from the government citizen has to get other ways/alt to get those essentials, and if by any chance -especially when elections are close- a government give low budget essentials they want the citizen to see it as a favour and not their duty.
Nigerian youth has chosen to stand against bad government and as we do that there is no compromising,
+cyber crime
+looting
+robbery
+cultism
+drug -abuse/peddling
And more are against what we fight for, if there is going to be a new nigeria we should Call every spadea spade.
We now get greater problems to solve. Politics has taken over everything in the system and one will be scared of the deteriorating state of the system by the government. The diversity remains challenging and the northern part of the country dont see it the way we see it, they consider the agitation as a treason and justify the ungodly massacre at the Tollgate. The southerners know better that their leaders dont care about them at all, the revelation of the hidden palliative and neglect to the order of the killing speak more
full member
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
member
Activity: 70
Merit: 26
Shey you too don turn to Ben Bruce the Bambilala? Senator wey dey always shout I want to make commonsense,
Ahahahah baba I no go fit be that noise maker wey talk go senate no do anything for Bayelsa people na big big talk i nodey take his words seriously
member
Activity: 70
Merit: 26
<...>
Baba dis your English too much try hide our shame from all dis white folks dem too get der own katakana abeg. Nice points

Thank u
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
I'm blackpussy I'm just trying to make a common sense.
Shey you too don turn to Ben Bruce the Bambilala? Senator wey dey always shout I want to make commonsense, I want to make commonsense. But when dem show money, im commonsense disappear. 🤡. I know sey your case nor go be like dat.


Brainboss, the matter wey you ask here na simple matter but those owa thieving legislators both for state and NA nor go easily wan do am oh, except any threat like this #endsars go remind dem sey boys are not smiling. For Imo State, I hear sey members of the state assembly dey collect mouth watery N3.5m monthly. The Abuja boys dey collect up to N13m monthly. You see as the matter take be na? The waste too much. So, na cost of governance be number one issue to tackle on ending bad governance. (2) E go good to put age barrier as qualification. Anybody wey pass 60years must not contest for any political position. (3) Online voting dey important to implement. That na wetin go really make politicians believe sey true true power dey the people hand because any of them wey do anyhow we go show pepper online. If dem got do just this three things ehn, kai, politicians will sit up sharperly!

@CharlesT, I congratulate you on your new age o. Welcome to the senior club. Clink glasses...🥂🥂
hero member
Activity: 1666
Merit: 709
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
@charles-tim those are the among multitasking challenges Nigeria face, a country you don't get water,light,security, jobs from the government citizen has to get other ways/alt to get those essentials, and if by any chance -especially when elections are close- a government give low budget essentials they want the citizen to see it as a favour and not their duty.
Nigerian youth has chosen to stand against bad government and as we do that there is no compromising,
+cyber crime
+looting
+robbery
+cultism
+drug -abuse/peddling
And more are against what we fight for, if there is going to be a new nigeria we should Call every spadea spade.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Nigeria has been a blessed nation with milk and horny, Nigeria is blessed with Natural resources, they have one of the largest deposit of copper in the world, while there are many other natural resources embedded in their soil such as gold and tin. Nigerian is the largest producer of crude oil in Africa which is the major source of their export. There is no place in Nigeria that is a dessert, plants grow everywhere, especially on the southern parts, that is why Nigeria do plants many agricultural products in which they can also export. But, with how blessed Nigeria is, citizens still suffer, which is as a result of bad governmental policies that does nothing to the progress of the Nigeria.

The issue Nigeria is facing, why the country has not been good have no two main reasons, it is as a result of bad leadership, the leadership in Nigeria is poor, the leaders do not think about the citizens but only on their own and their families. Although, bad leadership has been the main reason but their are other few reasons to be included and be considered.

1. Bad leadership
Nigerian leaders are corrupt, it is clear and obvious, they do not serve but only leading, that is why most of the leaders are corrupt and embezzling money, that is why they are unable to save their money in Nigeria banks but saving it abroad. If Nigeria can get good leaders, they will be able lead rightly. The old people leading Nigeria has failed their country, they should leave in peace and let the youths or peiple that are capable of, to take over and see what will hapoen, maybe the country will not progress.

2. Corruption
Nigeria should try to fight corruption, currption starts from the leaders while it is passed to citizens, if truth be told, Nigerians are corrupt, they are not truthful to themselves, to the extent a child is not fully loyal to his father, and fathers not want to give all it takes to make their children truthful, nobody wants to be truthful, I have seen many people from Nigeria saying they believe a white stranger than a black person that they know. So, our level of trust is low as a result of corruption. If Nigerians are loyal and truthful, there will be change. And there should be solution to what could be implemented to fight corruption that will be effective, unlike EFCC that their former leader, Ibrahim Magu was evil and corrupt, leaving the bad leaders alone as friends but making life miserable for citizens that have no help, but also extorting money and properties from them.

3. Money embezzling
Nigerian leaders like to embezzling money, it is because they only take oath but not truthful to the oath they took, that is why there will be missing funds but the leader that stole/embezzle the money will not be known, even if known, the matter will die down in court with the court not bringing it up again. The leaders do not think about how citizens are suffering but only thinking about themselves and their families.

4. Nigerians only think about running out of the country, not thinking of possible solutions
80% of Nigerians wish to leave the country, but their is no just chance, some were able to leave but died in Mediterranean sea, all because they want to enter Europe for better live, some were turned into modern slaves in Libia, and a lot of things not yet talked about all because Nigeria was miserable for them and trying to travel out of the country for better living. I always feel for these people, while the governments will be flying out of the country with their jets making money not to circulate the way it ought to and yet not making the country to develop.

5. Developing our healthcare and other sectors
Nigeria leader should lead by example, but they are not because our health care is bad, president, governors and rich people always go for medical treatment abroad, this is not happening in Europe, or in America or Asia, why is Africa case different in the world, and why is Nigeria case the worst. They keep on emblzing money not taking care of our health care. Hospitals that are not good enough is what they leave for their citizen whereas they are going abroad for treatment and checkups.

6. Leaders with abroad's green card should be dethroned or demoted
If you check the leaders citizenship, most of them have either UK or American green card, they are citizens to UK or America while leading Nigeria, is this called for? No. They will give birth to their children abroad so that their children can be citizen of white country and also Nigeria. That is why I have seen a white saying Nigerians are too wise, the type of wise that makes us foolish. If leaders are claiming abroad, the youths should stand and make sure they do all they can to make them not to be leaders anymore. Leaders are examples, they should not be claimimg the citizen of another country, they are bad examples.

7. Reconstruction
Nigeria has to undergo reconstruction, they should practice regional governments, leaving the South South to manage their crude oil, while individual region managing what they have, this will be better than the federal government to be doing all which has resulted into failure, if we continue to practise the current system, Nigeria can not be good.

8. Illiteracy
Nigeria proved the point that not all that when to school are actually educated, our leaders went to school but not educated, what will a president that calls covid-19, covic 1 9 render the country? People only take it as a joke but it is more than a joke. Nigerians are choosing leaders that are not educated.


If bad leaders are removed, then these below factors can be considered to help the country to move forward, and help in its growth and development. I supposed to have addressed some above but this are well explained below.

Factors Affecting Economic Development and Growth
Economists generally agree that economic development and growth are influenced by four factors: human resources, physical capital, natural resources and technology. Highly developed countries have governments that focus on these areas. Less-developed countries, even those with high amounts of natural resources, will lag behind when they fail to promote research in technology and improve the skills and education of their workers.


1. The Impact of Human Resources
The skills, education and training of the labor force have a direct effect on the growth of an economy. A skilled, well-trained workforce is more productive and will produce a high-quality output that adds efficiency to an economy. A shortage of skilled labor can be a deterrent to economic growth. An under-utilized, illiterate and unskilled workforce will become a drag on an economy and may possibly lead to higher unemployment.

2. Investment in Physical Capital
Improvements and increased investment in physical capital – such as roadways, machinery and factories – will reduce the cost and increase the efficiency of economic output. Factories and equipment that are modern and well-maintained are more productive than physical labor. Higher productivity leads to increased output. Labor becomes more productive as the ratio of capital expenditures per worker increases. An improvement in labor productivity increases the growth rate of the economy.

3. Quantity and Availability of Natural Resources
The quantity and availability of natural resources affect the rate of economic growth. The discovery of more natural resources, such as oil or mineral deposits, will give a boost to the economy by increasing a country's production capacity. The effectiveness of a county at utilizing and exploiting its natural resources is a function of the skills of the labor force, type of technology and the availability of capital. Skilled and educated workers are able to use these natural resource to spur the growth of the economy. And it is very clear that Nigeria have enough natural resources that can help the country to be great but it is being mismanaged.

4. Improvements in Technology
Improvements in technology have a high impact on economic growth. As the scientific community makes more discoveries, managers find ways to apply these innovations as more sophisticated production techniques. The application of better technology means the same amount of labor will be more productive, and economic growth will advance at a lower cost. Nigeria is lacking and behind if talking about technology, they have a long way to go, they are depending on whites to provide such for them instead of them to focus on improving in technology.

Countries that recognize the importance of the four factors that affect economic growth will have higher growth rates and improved standards of living for their people. Technological innovation and more education for workers will improve economic output which lead to a better living environment for everyone. Increases in labor productivity are much easier to achieve when investments are made on better equipment that require less physical work from the labor force. So, it will be good if Nigeria pay attention to this.

https://smallbusiness.chron.com/factors-affecting-economic-development-growth-1517.html
member
Activity: 70
Merit: 26
1. CUT PRICE OF GOVERNMENT
The matter be say our cost of government positions too dey high we need to cut it down so dat if you dey contest for seat make it be say na to go do work and no be to come embezzle money.

2. DEPENDANT ON GOVERNMENT
The way wey depend on our government too much nain make dem dey rub us shit for face, even our local league clubs dey take salary from state government den no get any source of income nain make sometimes deyn dey owe them.

We too de students you nodey go school to secure civil service work make we try kill this mentality na hand work pay pass, for abroad most of those footballers and celebrities no go university oo na high school den put hand for handwork. School does not guarantee success get handwork.

3. RESTRUTURING

Make we reduce the power of President share am among the states, make the Governors control the resources of their state and pay der workers, control de power of their state and give monthly revenue to federal government.

Make local government chairman too get full power and control the affairs of it's territory and also pay it own workers na all this der lick lick to state Governors dey cause ELECTION RIGGING because you must loyal to get allocation.

4. TWO PARTY SYSTEM
Make we do two party system of government all dis mumu political parties wey plenty for this country dey cause hate spech and unnecessary election violence, make we dey only APC and PDP and scrap the other ones.

5. ONLINE VOTING
We need to deviate from this our manual process to E-voting to cut down all dis yeye election violence and rigging so we fit vote the person of our choice and not the party of our choice.

With dis development our politician go work well well cause talk talk no matter na wetin eye see go make person vote.

All dis thugs and vote buying go stop too everyone go serious.

6. GET OUR REFINARIES WORKING
We get clude oil we no get refinaries no be madness be dat? You send crude give America inside the same crude den refine Fuel, Diesel, kerosene, gas, come resell am give us for millions for wetin den buy $50 per barrel we dey mad for this country, we get plenty refineries abandoned put money for this places e go create jobs to many Nigerians, e go make the cost of fuel pump price too reduce.

7. INSURGENCEY
Country wey want develop nodey spend time dey fight terrorist because no better thing come dat kind place don't negotiate with dis people face them once and for all.

According to Sani Abacha
Any insurgency that lasted for 24hrs the government hand is in it
Our government dey sponsor bokoharam nothing dey want tell me o.

I'm blackpussy I'm just trying to make a common sense.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Brainboss don talk sense and always dey talk sense, I dey happy sey I see the name 'Africa' don change to Nigeria. We be Naija, while we all dey communicate for our pigin for here, no other Africa person don join us but us only wey be true blood of Naija. I dey happy the first time I saw this thread but come happy more today as the name don change. I hail our mentor for here, Brainboss for doing that.

I go encourage we Naija as Brainboss don talk ham, to dey post for here, even if na ones in a week, e go make sense to be able to fight for our local board, if admin see ham sey we worth having one, they go give us, and waiting we fit dey do to making us getting stronger to be able to worth local board na to make here active o. We go dey ask admin until our dream dey fulfill.
Jump to: