Pages:
Author

Topic: Nigeria (Naija) - page 10. (Read 554634 times)

member
Activity: 159
Merit: 39
June 02, 2023, 07:06:26 AM
Username: Liliana1304
Gender: female
State and place of origin: Rivers State, Port Harcourt
Skills: Creative artist

 I greet una for this ogbonge forum o. Above na little details of myself. I come here unto say person tell me. I don dey hear of Bitcoin but no think am until now. I dey interested to know more about am, and hope una go follow help too.
hero member
Activity: 532
Merit: 618
May 27, 2023, 02:39:02 PM
Username: Perfectbaby
Gender: Female
State of origin: Rivers State
Skills: Typist

Good afternoon ladies and gentlemen, the above inform is my names and I was introduced by someone. Based on discussion I was told here is the best place to start with so I decided to start my journey from family and I believe we all here are from same country so if there is anything I don't know or need to know it will start from here because I know charity begins at home.


Welcome on board... Just keep your head straight, I love to see more female hustler's from my country side, 🤗☺️😉☺️.
As u don join abeg try they follow the rules, so that all of us go follow give our country better name for d forum, anything way go lead to where them go query u, just avoid am, and if u need help to understand anything u fit ask for here or for beginners and help board
member
Activity: 68
Merit: 20
May 25, 2023, 09:10:59 AM
Username: Perfectbaby
Gender: Female
State of origin: Rivers State
Skills: Typist

Good afternoon ladies and gentlemen, the above inform is my names and I was introduced by someone. Based on discussion I was told here is the best place to start with so I decided to start my journey from family and I believe we all here are from same country so if there is anything I don't know or need to know it will start from here because I know charity begins at home.
full member
Activity: 308
Merit: 197
May 22, 2023, 03:15:48 PM
Username: Youngkhngdiddy
Gender: Male
State of origin: Rivers State
Skills: Crypto Enthusiasts, Bitcoin Trader.

Greetings from my end and I wan specially  introduce myself as one of una own and I dey very glad to identify with una(my naija) and I hope say I dey welcome and I wan also plead say make una try accept me  and correct me just incase I no dey do as expected and I wan beg say as una dey do for others make una try for me and see me as una boy as I dey open to all corrections and criticism.

Diddy.
sr. member
Activity: 560
Merit: 424
I buy all valid country Gift cards swiftly.
May 22, 2023, 02:07:54 PM
Well I dey amazed on how the community  dey grow immensely  and its a great  show say people don already dey move to the digital aspect of life and to me kts actually a welcome development  and I dey always advice people at every instance i get to maximize  their potentials for here and not to be pressured and see the forum as a discussion  room where them fit air out their opinions in every discussion  they deam fit.

To all new members  of the forum, I want to say a big welcome to you guys and make nothing make you give up not even if you're not getting the growth you desire, and just incase merits dey hard, try dey apply for merits on give away threads and I also  want to urge all newbies to try to focus on making quality  post as there are members here who often do random post reviews  and imagine reviewing  your profile and therebis no post to review 🤔
In all we do, make we just try dey do our best with nice post qualities and watch the merits flow in.

I use myself as a case study for newbies, and I personally  no be good writer but no worry I dey always try my possible best to atleast write something tangible and I don get reviews  even from staff and also know is consistency na one way to grow for the forum and make the forum your home and watch things happening.

Welcome onboard all new members and cheers on the amazing journey.

~OBARI
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
May 13, 2023, 04:27:41 PM

🤗 I understand that feelin, as someone wey pass through noob stage too but not go over think am. Na small small e dey take happen. Just dey do ur normal stuff and before you know wetin shele, you don join us for top. Those of una wey just dey enta now make una hit the ground running as e dey hot so dat una go get more attention to una side sharp sharp. Make una sha try dey keep rules for dis forum oh to avoid gbege. Monitoring mirrors full here. Na parable I throw gives una so.


Mpamaegbu this na very good advice were you give newbies so and I hope to say them to learn from this your parable carries a big lesson so, so for newbies now na the right time to make your best impressions here on the forum,  bitcointalk is full of so many lessons some may come as an attack others with soft advice but just take all of them with thick skin and move on to your growth.

What newbies should know is that try to locate your own area of expertise and knowledge in the cryptocurrency market try as much as possible to concentrate more on Bitcoin and other good altcoins try to master the act of writing good content m,  it's good to copy another method of writing but it is best you discover your own area and take advantage of them,  be careful not to feed other too much and ending up starving yourself because some people here in the forum can't fathom out ways by themselves but are good at stealing ideas from other.

So the bottom line is that,  be the best version of yourself and keep your head up regardless.
legendary
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
May 13, 2023, 01:21:59 PM
🤗 I understand that feelin, as someone wey pass through noob stage too but nor go over think am. Na small small e dey take happen. Just dey do ur normal stuff and before you know wetin shele, you don join us for top. Those of una wey just dey enta now make una hit the ground running as e dey hot, so dat una go get more attention to una side sharp sharp. Make una sha try dey keep rules for dis forum oh to avoid gbege. Monitoring mirrors full here. Na parable I throw give una so.
member
Activity: 334
Merit: 27
May 13, 2023, 10:54:22 AM
d only sure way to recieve merit na to produce extremely quality post irrespective of d board wey you dey based den u go come get merit fans wey go find u go any board wey u dey to merit u. anoda tin people never understand na to build ur rep for one particular board. I don recieve merit 4rm all d boards I done comment from even altcoin boards check statistics and guess what that meta board self never give me merit reach beginner and help board. Just choose where u feel say u go dey comfortable & build your reputation 4rm der. no go dey waka around they find merit e go just make ur post dey desperate. If u don write taya nobody give u merit and you feel say you deserve am apply for any merit giveway thread. Also note, the moment you start to dey progress ur village people go start to dey use d alt of jealous people dey attack u (check my trust) but no worry as far you clean, you no get issue. no fear anybody always speak ur mind but never buy unnecessary market.

This talk na true oooo, recently I be warn forget about this merit of a thing, when I post something , person just Waka come say na AI generated post. I no con no why enemy full everywhere like this.

Username: forever101
Gender :male
State of residence : Edo state
bounty hunter, community contributor
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
May 13, 2023, 08:40:17 AM
Snip~
Welcome to the forum and I am sure your quality will make you stand out let see how you put your best forward because it is important that for you to survive in the cryptocurrency market you need to have high knowledge of the concept of bitcoin is and how secured are you using the decentralized network.

But one thing for sure is that,  when it comes to self custody bitcoin and the rest of the other decentralized cryptocurrencies are the best form of assets but how to protect yourself and your assets all depends on you because cryptocurrency blockchain transactions are irreversible and at that you need high knowledge of the technicalities of the process.
jr. member
Activity: 100
Merit: 4
May 13, 2023, 08:28:49 AM
Username: Truthlovecoins
Gender : male
State of residence: Lagos
Skills:  writer, poet.


I greet una well well, my naija people. I just wan express my joy for joining this forum and to discover say people of like minds get talk for here too. I feel very much at home and I know say I go get the best. I dey ready to abide by the rules here and to learn with all humility wey dey my body as na crypto be the way forward right now.
member
Activity: 130
Merit: 10
May 12, 2023, 07:36:35 PM
Username: Kelward
Gender : male
State of residence: Lagos
Skills:  singing, good salesmanship.


My naija people I hail una. I de very happy say I enter for place like this, I don even feel at home before una welcome me. I still be newcomer for this bitcoin, abeg I humble my self to learn, I thank una well.

I follow join muscle take welcome you and all other newbies here. Una dey lucky say small group like dis our naija hangout dey now wey una join, so una no com late but at a time wey e be say tins don smooth for una. Wen I join I no fit remember if something lik dis dey exist. Make una enjoy dis umbrella, read and learn the forum rules and keep dem so dey won't hurt una tomorrow.

Normally, as e dey go , make I just open small shower for two of una wey don reach 1 month but no capping so far. Make una enjoy the whole place  Grin
Sharp 📌 my boss. U too much seh! Na only me sabi watyn U don do for me.
Thanks so much for d love seh! U too much!
I dey look forward to sabi everybody well well nd to become part of this community. Thanks again for ur warm welcome.
Na Man U be🙌
member
Activity: 130
Merit: 10
May 12, 2023, 07:28:59 PM
My Username na ‘Framelover’, I be guy man wey get interest for crypto. I wan learn more about Bitcoin and other digital money dem. I lyk to trade, invest n I wan explore d potential of blockchain technology. I get Joy say I fit to connect with una and learn from una.

My naija people I hail una. I de very happy say I enter for place like this, I don even feel at home before una welcome me. I still be newcomer for this bitcoin, abeg I humble my self to learn, I thank una well.
Framelover and Kelward, we take open hands welcome una two for owa midst. I like as una talk sey una dey ready to learn because na dat wan be d koko wey make everyone of us enta here and then we com realize sey honey dey here too. Betta honey oh. Make una go thru d rules and keep dem. Nor plagiarism other people articles or spam for forum. If you nor keep all these, see you see ban but if you keep dem, see you see Shiloh as one of owa ogbenge members go yarn.

Oya, una welcome, wey bread 🤗

Edited
Sorry iBaba, I nor sight you before. I welcome you too.
Omorr e just be like na celebrity reply me… as I de sight u so e just be like na wizkid reply me… u don too bam for dis forum no be chais.. ur merits de inspire me boss. I de loyal and local 🙌 I dey appreciate your warm welcome nd I know say learning nd following d rules be d main tin for dis forum. E good make I hear sey honey choke inside too but me I no de rush, na slow and steady I de move. I go read and follow the rules make I no chop ban. I dey look forward to engaging with the community. Thanks again Boss, Una plenty wey de inspire my for here.
Clear Road for senior men dem 🙌
Sharp 📌
hero member
Activity: 2450
Merit: 616
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
May 11, 2023, 06:58:37 AM
Username: Kelward
Gender : male
State of residence: Lagos
Skills:  singing, good salesmanship.


My naija people I hail una. I de very happy say I enter for place like this, I don even feel at home before una welcome me. I still be newcomer for this bitcoin, abeg I humble my self to learn, I thank una well.

I follow join muscle take welcome you and all other newbies here. Una dey lucky say small group like dis our naija hangout dey now wey una join, so una no com late but at a time wey e be say tins don smooth for una. Wen I join I no fit remember if something lik dis dey exist. Make una enjoy dis umbrella, read and learn the forum rules and keep dem so dey won't hurt una tomorrow.

Normally, as e dey go , make I just open small shower for two of una wey don reach 1 month but no capping so far. Make una enjoy the whole place  Grin
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
May 10, 2023, 08:25:02 AM
Username: Belarge
Gender :Male
State of resident: Rivers State(Port-Harcourt)
Skills :Drumming and Singing,

My people I greet una oo, my name na belarge o, and I be new born baby for this forum o, I don too hear about the better better things una dey do for this forum, nai I say make I join una, abeg as I dey here I go dey ask questions oo, and abeg make una try dey reply me and dey direct me make I no go astray abeg,

I really get interest for Bitcoin normally, I dey even plan to invest when small money go enter my hand, but one of my friend say make I come join this forum so I fit learn and know more better about Bitcoin, na that my friend nai come direct me to this forum,
And I believe and know say una go hold my hand to direct me and my God go bless una the way en dey bless una already...


My bros, you no dey alone for this matter. Me self na newbie for here.  I dey ready to learn, because no time to check time, them say bitcoin, na the place to invest and some people wey I know wey dey trade am dey do well. So me I like where I go de progress. Na em carry me enter this forum. I dey hope to learn from experienced members. So far I don learn say, bitcoin na wetin you need to get patient learn. Because if you no take time to Learn and sabi the technicalities, you go loose your investment.

I thank the Oga them wey create this naija forum, una try no be small. As una dey guide us through to the top, I pray baba God, to dey elevate una higher.
legendary
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
May 09, 2023, 03:31:14 AM
My Username na ‘Framelover’, I be guy man wey get interest for crypto. I wan learn more about Bitcoin and other digital money dem. I lyk to trade, invest n I wan explore d potential of blockchain technology. I get Joy say I fit to connect with una and learn from una.

My naija people I hail una. I de very happy say I enter for place like this, I don even feel at home before una welcome me. I still be newcomer for this bitcoin, abeg I humble my self to learn, I thank una well.
Framelover and Kelward, we take open hands welcome una two for owa midst. I like as una talk sey una dey ready to learn because na dat wan be d koko wey make everyone of us enta here and then we com realize sey honey dey here too. Betta honey oh. Make una go thru d rules and keep dem. Nor plagiarism other people articles or spam for forum. If you nor keep all these, see you see ban but if you keep dem, see you see Shiloh as one of owa ogbenge members go yarn.

Oya, una welcome, wey bread 🤗

Edited
Sorry iBaba, I nor sight you before. I welcome you too.
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
May 08, 2023, 10:11:43 AM
Username: Kelward
Gender : male
State of residence: Lagos
Skills:  singing, good salesmanship.


My naija people I hail una. I de very happy say I enter for place like this, I don even feel at home before una welcome me. I still be newcomer for this bitcoin, abeg I humble my self to learn, I thank una well.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
May 06, 2023, 05:26:14 PM
Just commenting here after a long time from the hangout threads, this thread is the cradle of the Naija local board and is interesting how everything started from this thread, all thanks CryptopreneurBrainboss who was the pioneer member.

I will keep an eye on some of the posts of our newbies to see how we can encourage the few exceptional newbies and help them navigate the way through their cryptocurrency journey and how to properly secured themselves from intruders, cryptocurrency is no doubt a highly risky venture so at that everyone needs to have adequate knowledge on how to secure the coins and his to properly DCA while holding bitcoin as the less risky coins in the cryptocurrency market., knowledge can be easily transferred to constant contact with the source of the information.

So I urge all our newbies to always be active on the forum and also on the local board there are quite several motivating activities going on on the local board that is enough to keep our newbies actively motivated in their quest to gain knowledge and understand cryptocurrency better.
member
Activity: 130
Merit: 10
May 06, 2023, 04:13:02 PM
    Dis new thread dey self moderated to prevent spam and scam like activities. I promise say I no go misuse am, e go only come into use when na for the betterment of the community.


    To avoid newbie welcome thread spam, use this thread use introduced yourself. Ma people I greet una oh, this thread wey I create like dis na for we to come together and welcome every newbies from naija wey join us for this board. No shy here oh, just dey free discuss everything wey you get for mind for here, if you get any questions we dey for your mind, just ask.

    Make we just try our best to obey every forum rules read; Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem) by Igehhh

    NOTE:[1]: No go dey trade with another person you just meet for here unless you trust them and all trade related transaction, carry am go Marketplace board and child boards for transparency.

    [2]: Official language Pidgin & English.
    [3]: First timers (All newbies) abeg just introduced yourself so we fit relate weller
    • Username:
    • Gender (optional)
    • State of resident (optional)
    • Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend)

    Note: This thread now serve the purpose of welcoming new members to the boards as all assistance and questions can be asked here. Avoid discussing off topic discussion or they'll be deleted. Only welcome users, guide them, answer their questions etc on this thread.

    Thread will be updated regularly and improved as new things are implemented.[/list]
    Weytin dey, fam?
    My Username na ‘Framelover’, I be guy man wey get interest for crypto. I wan learn more about Bitcoin and other digital money dem. I lyk to trade, invest n I wan explore d potential of blockchain technology. I get Joy say I fit to connect with una and learn from una. My major hustle na interior furniture making (wardrobe, kitchen cabinets, bed frames, TV stands, wall panels office partitioning, office tables/chairs, sitting room cushion chairs etc)Make we vibe!
    full member
    Activity: 378
    Merit: 230
    Bitcoin in Niger State💯
    May 05, 2023, 01:09:48 PM
    Hello, my name is iBaba and I am from Nigeria. I am a digital marketer that is also highly interested in bitcoin. On my quest to learn more about bitcoin, I was recommended to this forum by a bitcoin advocate.  I've been a member of the forum for a few weeks and only recently discovered our Naija board. It's great to finally meet my people and engage as a family. I'm hoping for the greatest advice and guidelines about the forum here.
    member
    Activity: 77
    Merit: 10
    April 14, 2023, 12:16:08 PM
    Username:Philpsticks
    Gender:Male
    State of resident:Niger state
    Skills:Health practitioner
    Am new and ready to learn from you guys, I hope I will be carried along thanks.
    Welcome on board chief,is a good thing to see someone from  the North Region to join the forum,me sef never too Tey here,but is been  a very educative ride,the key here na to dey open to learning ,find person wey go teach you things ,becaus the forum get rules, wey to succeed in,you gats keep,and to be honest you go need person wey don dey before to show you,all the same welcom and explore.
    Pages:
    Jump to: