Pages:
Author

Topic: Nigeria (Naija) - page 9. (Read 554634 times)

full member
Activity: 280
Merit: 172
July 01, 2023, 11:22:45 AM
Username: Baki202
Gender: Male
State/County: Nigeria/JOS
Skills: ARTIST

For some time now i done they observe waiting they sup for this forum, i wanted to be familiar with the way things are done before opening my own account, and know i know and am ready to get more knowledge, and with you guys support am sure i will go far. am really pleased to be here.
sr. member
Activity: 350
Merit: 255
June 30, 2023, 02:28:12 PM
Una good evening ohh. My name na
Good_Doctor
I'm from Edo State, Nigeria
I be person wey like investment and I get teaching skills like sharp ones ... I also be lover of crypto and Omo I knew Bitcoin when it was around 15k na that time I start to dey patronize am ... currently I be investment for one system like that and e dey go well
I wan appreciate all of una here and I wan plead make una show us more love as Nigerians oh , "wa lahor wo wo"

Actually this group come make me active more for Bitcoin and open my eyes to deep things about Bitcoin and crypto knowledge

Una well done ohh

Welcome to our local board and we use two hand embrace Una. Make una take time go round the forum because different boards dey here,this go enable you find the right board wey you fit blend with tori we den dey yarn for there so that you self go follow contribute. Also dey aware say forum get rules and regulation,make sure say you read them and keep to am avoid yawa. Man Una take Una time dey learn instead of to dey rush dey post but if you see topic wey you understand,you too fit chuk mouth put.

*Username: rachael9385
*Gender: female
*State of origin: Rivers State (P.H.C)
*Skills: fashion designing

I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
E surprise me say you don dey the forum for a while before you locate us for here. No mind me just kidding,it is nice to see that you could trace your own family them for here and we appreciate am. I see say you don understand how things dey work for here,I wish you the best on your journey .
full member
Activity: 1176
Merit: 118
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
June 30, 2023, 08:54:24 AM
U are all welcome on board my lovely people, don't forget to concentrate on d rules that governed dis platform so that u will not think people hat u here, becos we don't joke with disobedient users. Free free to ask any questions related to dis forum so that u will not fall victims against d law that will make u not to have access to your account or dis forum.It is the wish of everyone here to see u people growing in every area .
sr. member
Activity: 560
Merit: 424
I buy all valid country Gift cards swiftly.
June 29, 2023, 02:12:55 PM
*Username: rachael9385
*Gender: female
*State of origin: Rivers State (P.H.C)
*Skills: fashion designing

I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society

Before anybody go welcome you, I say make I personally welcome you and I also like the fact say we dey get many females coming into the forum and your name attract me immediately  I see am an I hope you keep the fire burning because I dey observe your merits and you're actually moving on a very good speed.

Na for the forum you go understand  say learning never ends because for here,  you suppose unlearn, learn and relearn because for here  you go also understand say everybody get absolutely different  opinions  and points of view and make you also dey open to criticism  because na one thing wey go actually keep you going as well as make you learn from whatever criticism  you  go get.
Goodluck on your ride.

e no go bad if you slide in my pm as I dey active to follow fine babe talk😁

Actually this group come make me active more for Bitcoin and open my eyes to deep things about Bitcoin and crypto knowledge

Welcome onboard mate and I think say you say you sabi bitcoin  and don dey patronize am since it was 15k which by now anybody wey don sabi this stuff since then, don suppose dey more engaged than this na 🙄.
Well welcome and make you take  things easy and no pressure yourself.

jr. member
Activity: 82
Merit: 2
June 29, 2023, 11:32:37 AM
Una good evening ohh. My name na
Good_Doctor
I'm from Edo State, Nigeria
I be person wey like investment and I get teaching skills like sharp ones ... I also be lover of crypto and Omo I knew Bitcoin when it was around 15k na that time I start to dey patronize am ... currently I be investment for one system like that and e dey go well
I wan appreciate all of una here and I wan plead make una show us more love as Nigerians oh , "wa lahor wo wo"

Actually this group come make me active more for Bitcoin and open my eyes to deep things about Bitcoin and crypto knowledge

Una well done ohh
jr. member
Activity: 37
Merit: 1
June 23, 2023, 06:27:20 AM
Username: lagosnoir
Gender: Male
State/Country: Nigeria/Lagos states
Skills: Making beats, writer, art dealer

Anytime person wake up na morning. I can't believe I didn't know about this forum until a few weeks ago, considering my crypto (amateur) experience. Anyway na way, if you want to chill out, consider checking out my channel @lagosnoir on Youtube .
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
June 23, 2023, 05:58:35 AM
*Username: rachael9385
*Gender: female
*State of origin: Rivers State (P.H.C)
*Skills: fashion designing

I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
June 21, 2023, 05:10:00 AM
Username:Mophymac
Gender:Male
State& Local Govt Of Origin: Rivers State PH
Skills:Footballer

Username: Black Susano
Gender: Male
State/County: Nigeria/Niger states
Skills: Nigeria Navy Band
Una welcome to the club. This na our local joint for the forum where we dey torchlight many mata as regards to cryptocurrency or other important mata for we country. Very importantly, I go like make una go read the forum rules and guidelines so that e go guide una make una no go enter any kind of trouble for here. Also, we get our rule for we local board make una read am too. If una get an question or challenge make una feel free to drop am and we go do our best to answer am. Welcome to the family 👊
member
Activity: 93
Merit: 13
June 20, 2023, 07:42:37 PM
Username: Black Susano
Gender: Male
State/County: Nigeria/Niger states
Skills: Nigeria Navy Band,

look forward to spraying about Bitcoin talk to Nigerians  and the shipman, and seaman I dey very happy say I don learn a lot for this better forum and don get three people wey be navy officers wey I dey teach them about trading
newbie
Activity: 15
Merit: 1
June 20, 2023, 05:58:16 PM
Username:Mophymac
Gender:Male
State& Local Govt Of Origin: Rivers State PH
Skills:Footballer.

Am happy to locate a place like this in the forum I believe I am in the right path because charity begins at home, I greet all my people here una good day.
jr. member
Activity: 31
Merit: 1
June 18, 2023, 12:25:58 PM
Username: Rivaldine
Country:      Nigeria
Skills:          Freelancer, Content creator, Beta tester, Shiller/Raider, Moderator, Community Manager.

I'm fresh on the block in this forum, I appreciate everyone here, I only need the information I'm suppose to have as a noob and I will follow accordingly.
hero member
Activity: 784
Merit: 589
June 07, 2023, 11:27:40 AM
Username: Liliana1304
Gender: female
State and place of origin: Rivers State, Port Harcourt
Skills: Creative artist

 I greet una for this ogbonge forum o. Above na little details of myself. I come here unto say person tell me. I don dey hear of Bitcoin but no think am until now. I dey interested to know more about am, and hope una go follow help too.
No be small ogbonge forum be dis and I know say you go enjoy your stay here if you abide by the rules and I fit beat my chest say you go get maximum sopot. Just try make you no go enter gbege by forgetting to drop links to posts wey you start as nah big offence for here. Welcome to the forum .
full member
Activity: 378
Merit: 182
Play Bitcoin PVP Prediction Game
June 06, 2023, 12:24:38 PM
Username: Promocodeudo
Gender: Male
State and Place of Origin: Rivers State, Port Harcourt
Skill: crypto enthusiast, writer.


I salute everybody for the house,abeg make una no vex for me unto say I locate this place late my head full but finally I don show my face and I humbly dey loyal.


sr. member
Activity: 378
Merit: 259
June 06, 2023, 09:28:19 AM
I just discovered that the thread was created as early as 2019. I keep asking myself what I was doing that made me not discover the forum earlier. I'll be imaging the benefits that older users have acquired over the years of being members because I know what I have achieved within a short period of time as a newbie. This is the best place to be.
I swear my brother  Angry since 2019 I don't know waiting person be dey do that time wey we know no say this forum dey but na my guy cause am i been dey ask am since that certain time, guy how you take dey make this money online this guy no gree tell me na last year him introduced me to this forum, but i still have to appreciate him with what he has done for me, if na since then we sef dey here we sef for don go far ooo, but normally i still believe say everything na gradually.
hero member
Activity: 658
Merit: 519
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
June 06, 2023, 06:38:11 AM
Username: Liliana1304
Gender: female
State and place of origin: Rivers State, Port Harcourt
Skills: Creative artist

 I greet una for this ogbonge forum o. Above na little details of myself. I come here unto say person tell me. I don dey hear of Bitcoin but no think am until now. I dey interested to know more about am, and hope una go follow help too.
Welcome to the forum. E be like rivers people dey into tech well well, I no go surprise to see say ph come out as the next tech hub for Nigeria. Abeg try read the rules mentioned above so that you no go make mistake I go like see you grow to legendary rank. E good as you start your journey with us for local board, you dy free to ask anything here.
I won join mouth to add put for wetin Satoprincess talk,if you take your time raed rules and regulations for here,e go help safeguard you so that make you no fall for law. Also make u move round and visit other boards too so that you go find out where you get knowledge on to also contribute there to help you for the forum journey.

Thank God say u don already get two merits wey your broad and sister use welcome you. So make u take your time read well and make research on your own so that life go favour you for here. If you get an issue come ask us for here so that you no go fall your hand for general board.
One love.
newbie
Activity: 57
Merit: 0
June 03, 2023, 03:49:20 AM
I just discovered that the thread was created as early as 2019. I keep asking myself what I was doing that made me not discover the forum earlier. I'll be imaging the benefits that older users have acquired over the years of being members because I know what I have achieved within a short period of time as a newbie. This is the best place to be.
hero member
Activity: 896
Merit: 653
June 02, 2023, 06:34:51 PM
Username: Liliana1304
Gender: female
State and place of origin: Rivers State, Port Harcourt
Skills: Creative artist

 I greet una for this ogbonge forum o. Above na little details of myself. I come here unto say person tell me. I don dey hear of Bitcoin but no think am until now. I dey interested to know more about am, and hope una go follow help too.
It's good to have another female on board on this forum my dear, and I assure you say we gat you fully covered for here, bcos I dey sure say the people wey introduce you to this forum go don like once or twice tell you say this forum no easy, but me I go like to tell you say this forum as you see so "eh easy & the same time eh no easy", bcos eh depend on your mindset and your ability to work while providing value to the forum..

But on the main time, I go ask you to go read this Bitcoin guide to help you understand what is Bitcoin, how eh dey work & many other things. Bitcoin for beginners
member
Activity: 159
Merit: 39
June 02, 2023, 06:01:04 PM
 I thank una for the kind words @Agbe, @CryptoprenuerBrainboss, @SatoPrincess. Bcos na person wey want beta for you nai go teh you d ryt tin. I go try abide by the rules mah no for fall una hands and my own join. ✌️✌️
hero member
Activity: 966
Merit: 701
June 02, 2023, 04:55:27 PM
Username: Liliana1304
Gender: female
State and place of origin: Rivers State, Port Harcourt
Skills: Creative artist

 I greet una for this ogbonge forum o. Above na little details of myself. I come here unto say person tell me. I don dey hear of Bitcoin but no think am until now. I dey interested to know more about am, and hope una go follow help too.
Welcome to the forum. E be like rivers people dey into tech well well, I no go surprise to see say ph come out as the next tech hub for Nigeria. Abeg try read the rules mentioned above so that you no go make mistake I go like see you grow to legendary rank. E good as you start your journey with us for local board, you dy free to ask anything here.
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
June 02, 2023, 03:52:01 PM
Username: Liliana1304
Gender: female
State and place of origin: Rivers State, Port Harcourt
Skills: Creative artist

 I greet una for this ogbonge forum o. Above na little details of myself. I come here unto say person tell me. I don dey hear of Bitcoin but no think am until now. I dey interested to know more about am, and hope una go follow help too.
You are welcome to the forum. Make sure you read the Local Board rules https://bitcointalksearch.org/topic/rules-unofficial-general-guidelines-for-posting-na-de-koko-dem-5430885 and the general rule of the forum. We go follow help but obey di rules then everything go dey marama. Stew go full. And anoda thing wey I go tell u be sae make u dey read more on oda piple work so u go dey learn fast.
Pages:
Jump to: