Pages:
Author

Topic: Nigeria (Naija) - page 8. (Read 554634 times)

newbie
Activity: 3
Merit: 0
July 19, 2023, 07:52:04 AM
Username: Delord001
Gender: male
State of residents: Rivers State
Skills: Pipe/plate Welder.

Am really happy to be among the  Bitcoin Legends in Nigeria, it is a privilege that I will not take for granted.
I am simple and easygoing person in nature who is very much ready for corrections, and to learn. I am just a beginner here and I was introduces by a friend to this forum. I hope am highly welcomed !!
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
July 18, 2023, 06:41:03 PM

Welcome to the forum my brother. I dey hapi to see you here and I like as e be say you get beta hand work wey you dey do I believe dis one go make you no go channel all your energy for forum here.

No forget say oda men wey dey oda corner dey also see Wetin dey happen here e no make sense if you let men know say na person wey dey here already show you dis area no forget say every man here dey on guard base on privacy matters.

E good as you don jam men wey from ya area abeg no also forget to follow the forum rules make you no go fall our hands you no say na one hand wey oil touch dey affect oda hands, you go do well here if you follow how tins dey go here.
Thank you brotherly for the advice, you na correct guy
hero member
Activity: 686
Merit: 527
Leo is resting.
July 18, 2023, 01:32:32 PM
Username:: Makus
Gender     ::  Male
State of residents:: Bayelsa
Skill :: Electrician

I greet the house, one of my gee nai introduce me to thus forum, omor bros e nor easy to make money oo Cry nai make i dey salute all of ona wey dey this forum, because na only who dey discipline dey make genuine money oo, but wattin dey sweet me pass na the fact say I come jam my fellow blood( my country men )

I salute ona

Welcome to the forum my brother. I dey hapi to see you here and I like as e be say you get beta hand work wey you dey do I believe dis one go make you no go channel all your energy for forum here.

No forget say oda men wey dey oda corner dey also see Wetin dey happen here e no make sense if you let men know say na person wey dey here already show you dis area no forget say every man here dey on guard base on privacy matters.

E good as you don jam men wey from ya area abeg no also forget to follow the forum rules make you no go fall our hands you no say na one hand wey oil touch dey affect oda hands, you go do well here if you follow how tins dey go here.
hero member
Activity: 896
Merit: 653
July 18, 2023, 08:58:19 AM
Username:: Makus
Gender     ::  Male
State of residents:: Bayelsa
Skill :: Electrician

I greet the house, one of my gee nai introduce me to thus forum, omor bros e nor easy to make money oo Cry nai make i dey salute all of ona wey dey this forum, because na only who dey discipline dey make genuine money oo, but wattin dey sweet me pass na the fact say I come jam my fellow blood( my country men )

I salute ona
First of all I go like to welcome you on board bro for choosing to make money the right way rather than doing the illegal tinz wey most of our Nigerian youth dey do just to get the rubbers (i.e Yahoo),  because truly, money no easy to make, but that doesn't mean eh no get formula to carry make am, wey if only you fit apply that formula wella, you too to make that same money, just like in the case of this forum wey only if you could create valuable contents, get the merits, grow to a reasonable rank, join campaign, you too go dey cash out small small weekly.  So as you don come here so, I wish you the best and advice you abide by the rules of this forum wey I go share link below.

Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQ
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
July 18, 2023, 08:22:09 AM
Username:: Makus
Gender     ::  Male
State of residents:: Bayelsa
Skill :: Electrician

I greet the house, one of my gee nai introduce me to thus forum, omor bros e nor easy to make money oo Cry nai make i dey salute all of ona wey dey this forum, because na only who dey discipline dey make genuine money oo, but wattin dey sweet me pass na the fact say I come jam my fellow blood( my country men )

I salute ona
sr. member
Activity: 406
Merit: 360
July 17, 2023, 10:46:21 AM
Username: Jessie2121
Gender : Male
State of resident: Rivers
Skill: trader
I salute all of una wey dey for this place, I'm so happy to be in this Forum and in this board where I know I could call home.
Thank una for accepting me here.I go try make I learn more and to make here tight well well
Boss man weldone and welcome also, we salute you too, its not easy to find your way around the forum at first as a newbie but with time you go dey grounded about all the updates wey deh. Like my colleague don already tell you rules nai be everything for this forum all of come here to learn about crypto and at same time enjoy the small benefits wey our hands fit get to so maintaining a good reputation here supposed be ya goal and make sure you and acquire enough knowledge as you can for the forum because everything wey you need to know about crypto and BTC in particular dey here for the forum.
I ready to learn everything for this forum, e no go dey easy oh but with the help of una wey don stay well well for this forum and with that one e go help get strong hands for here... Me alone no go fit do shi shi and I prefer to keep my reputation intact, I still thank una again to accept me here...
Welcome to our local board. My brothers them do use two hand welcome you and I go advice you say make you cool down take things easy and dey learn most of the time so that you go fit grow fast. I lf you get any problem no forget to ask us for local board so that you go fuck up for general board. Take your time navigate round the forum and find board of your interest. Read more of other people post and do your own research yourself too. Make sure say you also read the rules and regulations for our board here to avoid problem wey go fit lead to ban or wey go mess your account.
member
Activity: 129
Merit: 16
July 13, 2023, 03:01:53 PM
Username: Jessie2121
Gender : Male
State of resident: Rivers
Skill: trader
I salute all of una wey dey for this place, I'm so happy to be in this Forum and in this board where I know I could call home.
Thank una for accepting me here.I go try make I learn more and to make here tight well well
Boss man weldone and welcome also, we salute you too, its not easy to find your way around the forum at first as a newbie but with time you go dey grounded about all the updates wey deh. Like my colleague don already tell you rules nai be everything for this forum all of come here to learn about crypto and at same time enjoy the small benefits wey our hands fit get to so maintaining a good reputation here supposed be ya goal and make sure you and acquire enough knowledge as you can for the forum because everything wey you need to know about crypto and BTC in particular dey here for the forum.
I ready to learn everything for this forum, e no go dey easy oh but with the help of una wey don stay well well for this forum and with that one e go help get strong hands for here... Me alone no go fit do shi shi and I prefer to keep my reputation intact, I still thank una again to accept me here...
hero member
Activity: 602
Merit: 504
Top Crypto Casino
July 13, 2023, 02:18:01 PM
Username: Jessie2121
Gender : Male
State of resident: Rivers
Skill: trader
I salute all of una wey dey for this place, I'm so happy to be in this Forum and in this board where I know I could call home.
Thank una for accepting me here.I go try make I learn more and to make here tight well well
Boss man weldone and welcome also, we salute you too, its not easy to find your way around the forum at first as a newbie but with time you go dey grounded about all the updates wey deh. Like my colleague don already tell you rules nai be everything for this forum all of come here to learn about crypto and at same time enjoy the small benefits wey our hands fit get to so maintaining a good reputation here supposed be ya goal and make sure you and acquire enough knowledge as you can for the forum because everything wey you need to know about crypto and BTC in particular dey here for the forum.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
July 13, 2023, 07:21:22 AM
Username: Jessie2121
Gender : Male
State of resident: Rivers
Skill: trader
I salute all of una wey dey for this place, I'm so happy to be in this Forum and in this board where I know I could call home.
Thank una for accepting me here.I go try make I learn more and to make here tight well well
There is nothing like home and you're welcome to our local board. E good as you take carry your legs come identity with your own people, so that we go know you. All of us here from different homes, ethnic backgrounds and religion but we be one family. The forum get rules and guidelines and I go like make you read am well well from top to the bottom, as e go help you to avoid landing yourself in any kind of problem. We also get our own rules for we local board and I go like me you check am out too. E get incentive for newbies and jr members wey one of us dey host, you fit read more about am here and take advantage of it. You are welcome once more and If you get any question, drop am and we go do justice to am.
member
Activity: 129
Merit: 16
July 12, 2023, 10:13:43 PM
Username: Jessie2121
Gender : Male
State of resident: Rivers
Skill: trader
I salute all of una wey dey for this place, I'm so happy to be in this Forum and in this board where I know I could call home.
Thank una for accepting me here.I go try make I learn more and to make here tight well well
hero member
Activity: 896
Merit: 653
July 12, 2023, 08:24:04 PM
Username: Yaqman01
Gender : male
State of resident: Niger
Skills: graphic design.

I am happy to be here, I am ready to learn about Bitcoin.
I go like to welcome you on board @ Yaqman01, our newest member of this forum, as eh make sense seeing our people coming here to learn more about Bitcoin and how eh dey work, and I go like tell you say if only you can abide by the rules of the forum, success is yours, because as eh stands now I go like introduce you to the rules wey govern this form, so that you don't become victim someday out of ignorance. And also know that this forum frowns against plagiarism & the use of A.I wey dey trend now to generate content, as that can lead to permanent ban. So check out the list;

Newbies - Read this before posting

Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQ
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
July 12, 2023, 07:34:10 PM
I wan use this opportunity welcome all the new members wey join use in the last 3-6 months. Una welcome, I never fit get chance to welcome una officially so I wan use this opportunity to tell una say we dey here for you. If you get any challenge no waste time ask us instead of to carry the matter go main board. For here we go fit help you and cover your shame make e no go dey belike na you no sabi anything for the forum. Make una read the rules of the forum and try dey dey on topic when you wan yarn for here. So far na newbie's dey make this board dey look spammy with una too much off topic discussion. Make we dey try make sense with our contents dem.

Avoid to dey slide into people DM anyhow make you no go enter person blacklist. If person make you angry for here either him curse you or no respond politely. No carry offends just know say we get people from different backgrounds and na so there common sense go different. Make we dey be each others keeper. No go dey open your brother yansh outside, if you see where him make mistakes correct am like your siblings and na so we go take help each other grow.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
Don't joke with my Daughter
July 08, 2023, 01:53:46 PM
• Username: Out of mind
• Gender: Male
• State/County: Ekenhuan Road, Benin city
• Skills: Student & Small job

Greetings and love to all from my side.
I'm mainly a student and do small jobs to support family members. I came to my country board only to spend time with my country brothers. Also I get very little time to spend time on this forum due to my busy work so I don't have much free time.  
I want to spend here with everyone happily.
Cheers 🥂

Welcome our broda this place open for you and anytime wey you come here you go still meet us for this board, we know say this forum no easy but wetin we need na dedication and devotion to read across and understand things from different angles.

Anybody wey dey come on board supposed get patient to endure things and things because e no really smooth because we need to bring our minds to dey read every every so that we go dey in line with the system. We get plenty student for here and we also get lots of graduates here and we also get people wey be grandma and grandpa so if you dey cap to people include small respect because we no know who be whom for here.

So e go better wey run here with all respect and regardless to anything at all we know our stance and who we be.
full member
Activity: 420
Merit: 200
I like to treat everyone as a friend 🔹
July 08, 2023, 01:33:45 PM
• Username: Out of mind
• Gender: Male
• State/County: Ekenhuan Road, Benin city
• Skills: Student & Small job

Greetings and love to all from my side.
I'm mainly a student and do small jobs to support family members. I came to my country board only to spend time with my country brothers. Also I get very little time to spend time on this forum due to my busy work so I don't have much free time.  
I want to spend here with everyone happily.
Cheers 🥂
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
July 07, 2023, 05:40:45 PM
*Username: rachael9385
*Gender: female
*State of origin: Rivers State (P.H.C)
*Skills: fashion designing

I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society

Before anybody go welcome you, I say make I personally welcome you and I also like the fact day we dey get many females coming into the forum and your name attract me immediately  I see am an I hope you keep the fire burning because I dey observe your merits and you're actually moving on a very good speed.

Na for the forum you go understand  say learning never ends because for here,  you suppose unlearn, learn and relearn because for here  you go also understand say everybody get absolutely different  opinions  and points of view and make you also dey open to criticism  because na one thing wey go actually keep you going as well as make you learn from whatever criticism  you  go get.
Goodluck on your ride.

e no go bad if you slide in my pm as I dey active to follow fine babe talk😁

 Cheesy Grin, funny mate, thanks you as you welcome me personally, feel free to PM me mate, and before I forget thank you for the inspiration you give me about the forum.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
July 07, 2023, 05:32:24 PM
*Username: rachael9385
*Gender: female
*State of origin: Rivers State (P.H.C)
*Skills: fashion designing

I greet everybody for this forum, since I joined this forum I have learnt enough things about crypto currency and I promise to speed the knowledge of Bitcoin to my society
E surprise me say you don dey the forum for a while before you locate us for here. No mind me just kidding,it is nice to see that you could trace your own family them for here and we appreciate am. I see say you don understand how things dey work for here,I wish you the best on your journey .
Grin abeg make una no vex, the thing be say I no dey like to post for local board and I no get reason for that, and nah very big mistake I dey make because plenty of my family way dey this forum no recognize me, nevertheless now I go dey with my family members on top this forum.
Cheers 9ja's ✌🏻
full member
Activity: 308
Merit: 143
July 03, 2023, 10:06:08 AM
Username: EluguHcman
Nationality: Nigeria
State of origin: Rivers State
L.G.A: Ogba/Egbema/Ndoni
Place of residence: Port Harcourt.
Skill (s): Typing/Writing and Marketing

I greet una my pipo.
This place goes well to be Andi feel who no dey here dey miss places of cruise and information ministration.
I go really want una to show me road and na who know road dey lead person and secondly na person introduce me here but nevertheless I dey una back to utilize every information una go drop here because I know say we 9ja pipo wey dey here be like one family.
full member
Activity: 294
Merit: 215
July 01, 2023, 05:04:29 PM
Username: Adultcrypto
Gender: Male
State and Place of Origin: Rivers State, Port Harcourt
Skill: writer.

My people my people, I happy say I later find my password o. I been open my account since but because of say I pack comot go another place I come loss am. Abeg make una bring the 9ja vibes make we dey cruise dey go.... fuel price no go kill us abeg!
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
July 01, 2023, 05:03:20 PM
Username: Baki202
Gender: Male
State/County: Nigeria/JOS
Skills: ARTIST

For some time now i done they observe waiting they sup for this forum, i wanted to be familiar with the way things are done before opening my own account, and know i know and am ready to get more knowledge, and with you guys support am sure i will go far. am really pleased to be here.

Username: Sinzu
Gender: Male
Country:      Nigeria
Skills:          Graphic Design and Video Editing

I hear about this forum early this year through my guy. I still dae try understand am sha ...hopefully e go settle body soon
Both of you are welcome. No knowledge is wasted. As you tok am make you calm down and study di forum very well. Make una also represent us in other boards like our brothers and sisters dey do in the forum. Just feel free to belong here. Ask questions if u Kno no. Make una do small research about weti una go do here https://bitcointalksearch.org/topic/unofficial-list-of-official-bitcointalkorg-rules-guidelines-faq-703657. this won na di general rule wey dey guide everyone in the forum and this won na our local board rules wey dey guide us for our corner like this. https://bitcointalksearch.org/topic/rules-unofficial-general-guidelines-for-posting-na-de-koko-dem-5430885 check the both so that u go dey do well well in the forum.
newbie
Activity: 18
Merit: 1
July 01, 2023, 04:09:03 PM

Jump to: