Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 162. (Read 1026266 times)

member
Activity: 61
Merit: 10
As person deh university make them go learn skill join am. No too rely on your university qualification alone, that university paper no mean much again.
Especially our naija own unfortunately, you know say other countries dey follow know wetin dey sup for this our country sometimes. If every every year ASUU dey go strike and dem dey talk am for news, people for outside still dey hear am, so even if you finally carry your certificate cun go there, dem know say nothing come out because nor be small strike you dun face so. Nigerian educational system is in a sorry state, it is not enough to just go to school (school is important) but nor go loose guard oooo, first class dey still find work for Nigeria, even after you get work, the work fit nor dey okay to sustain your expenses, focus!
skills dey very important naw as u talk coz nah him be the koko, since the university paper don cast and no dey put food for table for belle to dey hot wella. For our contri now, wetin persin read for university no dey pay for job matter, nah wetin u fit do.  E go gud to carry handiwork join body so that if the paper no bring moni, ur hand wey work go bring and tinz go dey go back to back.
jr. member
Activity: 33
Merit: 3
Na Binanace self make me para once and  i come swear say for my entire life i no fit ever try that exchange again. I no even no weither na so them dey operate for other countries abi na we govenment give them that hands

How is Luno is operating? You money is stolen by Luno? Luno did not operate good after central bank ban crypto or before central bank ban crypto?
sr. member
Activity: 1036
Merit: 311
Can I use Luno to exchange to naira?

I have used Luno before to exchange to naira but I stopped when central bank ban crypto and find another way I can convert to naira, you can not be able to convert to crypto that time because Luno make it impossible. I have a friend that told me that it is possible now to convert crypto to naira on Luno but I do not know how.true it is because I met him online for business and I have not trust for him.

Is anyone in Nigeria on this forum still using Luno? Can you convert your crypto to naira on Luno again now?
Luno na for scammers avoid am, I go dey use one one eye dey look you Sha, make u dey qame!
Na Binanace self make me para once and  i come swear say for my entire life i no fit ever try that exchange again. I no even no weither na so them dey operate for other countries abi na we govenment give them that hands
jr. member
Activity: 33
Merit: 3
Luno na for scammers avoid am, I go dey use one one eye dey look you Sha, make u dey qame!

It was not a scam exchange when I use it, have Luno turn to scam exchange? Or there are many Nigerians on the exchange that scam others?
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Can I use Luno to exchange to naira?

I have used Luno before to exchange to naira but I stopped when central bank ban crypto and find another way I can convert to naira, you can not be able to convert to crypto that time because Luno make it impossible. I have a friend that told me that it is possible now to convert crypto to naira on Luno but I do not know how.true it is because I met him online for business and I have not trust for him.

Is anyone in Nigeria on this forum still using Luno? Can you convert your crypto to naira on Luno again now?

Luno na for scammers avoid am, I go dey use one one eye dey look you Sha, make u dey qame!
jr. member
Activity: 33
Merit: 3
Can I use Luno to exchange to naira?

I have used Luno before to exchange to naira but I stopped when central bank ban crypto and find another way I can convert to naira, you can not be able to convert to crypto that time because Luno make it impossible. I have a friend that told me that it is possible now to convert crypto to naira on Luno but I do not know how.true it is because I met him online for business and I have not trust for him.

Is anyone in Nigeria on this forum still using Luno? Can you convert your crypto to naira on Luno again now?
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
()
The talk make sense cha but the koko be say too much killings done already happen for 9ja and to say make them pai all politician them e no make sense we don tire for war and bloody revolution waiten we with need now na ideological revolution were solution to the problem were dey face us go be number one thing 4 the agender and also make them restructure 9ja, make our institution dey strong and the koko be say make we create system were go dey above corruption we fit achieve all this things, we go see the power in our unity. Even if not for us but for the generation were dey come behind us who are our children because na them be the leaders of tomorrow, me no too dey reason that matter say 9ja no go better again but I dey very optimistic say we go still get things right for this country.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Our government nah joncin, you see e no go better for them at all, like this I no dey reason sukulu again.
Them never fund Asuu buh them dey make advances for next year election, you know wetin fit this politians ahead of next year ? Na to kpie like first 50 to 100 politicians so that the rest go calm down, if not enhhh, 9ja go dey go on like this for the next 10 years.

Prior to elections money go dey flow, watch out for this next year, after election area go dey flow until e go come hard, third year e go kukuma dry like dry fish,no be like this money no dey ohhh!!!.
Prior to elections e go flow again, if you wan succeed for our 9ja you gats understand the system as e dey play out!
hero member
Activity: 1078
Merit: 903
Not Your Keys, Not Your Bitcoin
.....

I been they read some of your write-ups about Taproot and segwit and your personal text just enter my eye. Happy 2 years on Bitcointalk brother, you they motivate me.
This Ukraine and Russia fight way they happened, I pray make things end sharp sharp so that peace go finally rain again because the corona way happened still they affect global economy and every business. Some childish comments way I they see for Twitter just they make me pity some kids that are fueling for WAR unfortunately some of their parent still they sub for their phones.
while other countries get plenty money with standard facilities and education, Asuu and Federal government they still fight each other, na shame ooh  Cry Cry
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
I can not say I am right about this but just my opinion, but the federal government really needs to act, I was surprised they can easily borrow billions of dollars but not able to fund what ASUU are requsting for. But this started since 2009 and government are never ready, ASUU has gone for strike countless number of times since 2009 because of this and most of their reqiested was never fulfilled up till now.
I understand your point, but we all can agree that no matter how you look at it, it still boils down to the ineptitude of our government and their insensitive nature, not only to the educational sector, but in the all round growth and development of the country, this issues at hand are not as serious as our government makes it look or seem, and if only we had shrewd individuals in the corridors of power, all of this would have been thrashed a long time ago, for the sake of our undergraduates i really hope this does not linger for too long, though it looks inevitable.
No be joke oh, I just dey laff people wey still dey think say na school be the way out.
The thing be say we need to understand say education no mean say you go make money from am. We suppose know say to go school na just to gather knowledge wey you go fit apply for other areas of life, e dy give exposure too. Just check am if to say many of us no go school e for hard us to communicate for BTT, i dy very sure say if we check our statistics, 85% of us don gradge, or dy undergo our undergraduate programme.
Nearly 20000 foreigners applied to fight for Ukraine, said the Ukrainian foreign minister...
Do you completely believe that figure, i am thinking that figure could have been hiked, i do not know the reason why, but maybe still along the line of war propaganda.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
I heard Nigeria is giving out aids to another country, please don't get me wrong I have nothing against giving, infact it's good to give with a pure heart, but make una see this thing ASUU are on strike because of unpaid fees from the government and the government are claiming they don't have any money. I do not think this is the right time for that type of country to Be giving out aids to any country. We first need to fix our internal problems make everywhere dey ok.

It's a big brother role, Nigeria is the face of AU, it's an international policy you must give aids to other countries in need, every country in Africa look up to Nigeria as we also look up to other countries in Europe, apart from giving aids Nigeria also provide electricity to it's neighbouring countries, the aim is to build bilateral relations for easy trades.

The problem with ASUU falls under the ministry of education, and we have a minister who is supposed to handle this matter diligently. As we all know, ASUU demands began in 2009, and we have had three presidents since then, none of whom have been able to meet these demands because they are unrealistic if you look at them carefully. Because of their self-interest, ASUU has so far refused to perform what President Buhari has asked them to do.

These are 6/8 demands by ASUU - only two have been met says ASUU

1] Renegotiation of conditions of service.
2.] Injection of revitalisation funds.
3.] Payment of earned academic allowances.
4.] Implementation of the University Transparency and Accountability Solution (UTAS).
5.] Proliferation of state universities.
6.] Release of withheld salaries and non-remittance of check-off dues of Unions.
more details
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
As person deh university make them go learn skill join am. No too rely on your university qualification alone, that university paper no mean much again.
Especially our naija own unfortunately, you know say other countries dey follow know wetin dey sup for this our country sometimes. If every every year ASUU dey go strike and dem dey talk am for news, people for outside still dey hear am, so even if you finally carry your certificate cun go there, dem know say nothing come out because nor be small strike you dun face so. Nigerian educational system is in a sorry state, it is not enough to just go to school (school is important) but nor go loose guard oooo, first class dey still find work for Nigeria, even after you get work, the work fit nor dey okay to sustain your expenses, focus!
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
The funds no dey go into those demand wey the ASUU dey para about. Dem go just share am among themselves and the government dem know that's why after all the gra gra dem go just sit down for round table collect small funds them call off strikes.

Na the koko be that weh you talk. Na this one make me no deh send ASUU and their strikes. If them like make them go to hell. All those ASUU people and government na the same. Corruption deh their body like our politicians.

@cryptobrainboss you dey correct oh but still education dey put food on people's table, I believe in hustle too but I believe more in people, if person feel say him fit make am from book then fine with his own hard work him go make am.

Na skills Cryptobrainboss deh emphasise and not paper qualification. Whether person go school or not but get skill the person go fit survive. As person deh university make them go learn skill join am. No too rely on your university qualification alone, that university paper no mean much again.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
Na every year ASUU dey go strike, how dem go take ASUU serious, when e be say dem dun send all their pikin dem go school for another country since. How much be the money wey ASUU dey demand sef, just 1.3trillion naira (according to wetin i hear), abeg on top all the money wey dem dey borrow plus the one our government dey get daily from things and things,  dem suppose fit dun solve this strike strike matter wey dey spoil people education, but na just wickedness dey do them, so my brother leave talk. If you still dey school for Nigeria, my brother and sister, go learn better skill.

No be joke oh, I just dey laff people wey still dey think say na school be the way out. The paper is necessary but better go find wetin go put food for your table if not na oyo state you go dey wen you finish that school wey you dey go. The thing be at even though ASUU get wetin dem want, strike dey DNA so the next leaders wey go enter there go want their own choppers and another strike go come on board.

The funds no dey go into those demand wey the ASUU dey para about. Dem go just share am among themselves and the government dem know that's why after all the gra gra dem go just sit down for round table collect small funds them call off strikes.
Tell them CryptopreneurBrainboss, we need to comot the mindset of go school come work for shell. Our parents don hammer am for our head nai make we no fit think for ourself again. After four years for university graduate go dey look like beggar. After my first degree for poly na then I go learn handwork na that handwork I take further my school. Today I be graduate but na handwork dey feed me no be man. Make everybody go learn something no matter how small e be for eye nobody know tomorrow. Your skill fit take you to places you no imagine.
As I take enter crypto, the small money I make from work I go divide am, one part for spending, one part for savings, one part for bitcoin. I never spend one naira for my signature earnings na target I don give myself. My journey for crypto na grace and if I dey lucky to get update way dey the crypto arena na joy overflow for me.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Indians and other Asians in the country feel the Africans are treated better, the country are looking for supports from other countries anyhow. They believe keeping other nationals within their country will force them to come for their rescue. The media is also creating a narrative and I am really confused about the handling of the war by the Ukranians.
Indians, Asians are all still foreigners, Nigerians and other other African countries are still foreigners too. Nearly 20000 foreigners applied to fight for Ukraine, said the Ukrainian foreign minister, but I do not think the reason foreigners will fight should be because some foreigners are finding it difficult to leave Ukraine. Most foreigners that will join Ukrainian military will most likely be from the countries that borders Ukraine and having the same political views with them.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
No be joke oh, I just dey laff people wey still dey think say na school be the way out. The paper is necessary.
Even to me sef the paper no be any thing but the knowledge dey necessary pass the A4 paper were dem call certificate because why most people go carry paper comot from skull but still no fit defend mmmm, e good to go skul but b4 you go school, try get hand work and when you dey school get side hustle and after you finish school drop the certificate try develope and build on the skills were you don gather and also learn new one. But many people too dey rely on certificate that is why ASUU/government dey use educational system take limit students because of they corrupt mindset.
The funds no dey go into those demand wey the ASUU dey para about. Dem go just share am among themselves and the government dem know that's why after all the gra gra dem go just sit down for round table collect small funds them call off strikes.
The koko be say government don already know dem the chairmen of ASUU na just like boi boi 4 those politician hand why because politician know say na their pocket them dey fight for most time no be to settle the total amount be the problem oooo but for inside ASUU demands them don chuck chuck some kind tinz were government no understand and all those
abnormalities na those people for front dey put ammm to take collect from government yearly. See the matter of ASSU na buzinez e be now and politicians too dey use them so 4 me ASUU na big scam b4 I go take them serious make them first do total overhaul of ASUU as the national ASUU body done corrupt make them come up with blue print were fit solve the problem with government once and for all.  
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
@cryptobrainboss you dey correct oh but still education dey put food on people's table, I believe in hustle too but I believe more in people, if person feel say him fit make am from book then fine with his own hard work him go make am. School dey important school fit give you wetin fit dey sustain you as you dey run side hustle this days more of the hustle aren't what people want to do and some are on the bad side. So if person focus well for anyone wey him choose then with adequate hardwork and Grace him go make am.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Na every year ASUU dey go strike, how dem go take ASUU serious, when e be say dem dun send all their pikin dem go school for another country since. How much be the money wey ASUU dey demand sef, just 1.3trillion naira (according to wetin i hear), abeg on top all the money wey dem dey borrow plus the one our government dey get daily from things and things,  dem suppose fit dun solve this strike strike matter wey dey spoil people education, but na just wickedness dey do them, so my brother leave talk. If you still dey school for Nigeria, my brother and sister, go learn better skill.

No be joke oh, I just dey laff people wey still dey think say na school be the way out. The paper is necessary but better go find wetin go put food for your table if not na oyo state you go dey wen you finish that school wey you dey go. The thing be say even though ASUU get wetin dem want, strike dey their DNA so the next leaders wey go enter there go want their own choppings and another strike go come on board.

The funds no dey go into those demand wey the ASUU dey para about. Dem go just share am among themselves and the government dem know, that's why after all the gra gra dem go just sit down for round table collect small funds them call off strikes.
sr. member
Activity: 2240
Merit: 270
SOL.BIOKRIPT.COM
We as African's suppose dey support Russia bah ? Russia dey support African's back to back no hate words here, but I just dey clear my mind.
Imagine UK dey support Ukraine ohh, say Russians are against humanity, but say UK dey fund 9ja government to help fight her own citizens, this shit dey awful.
Ukrainians their racism level too much, seen the video of how they push blacks wanting to enter the train ?
I too have watched the videos. I am not happy with the way the Africans are treated in Ukraine their lives are just as valuable as the Ukrainians. If someone comes to your house it is your responsibility to protect them until they leave to their home. Nigerian students used to prefer doing their Masters or first degree in Ukriane because it is easier and cheaper than other European countries. I can assume many of the Nigerians in the videos are exchange students
Indians and other Asians in the country feel the Africans are treated better, the country are looking for supports from other countries anyhow. They believe keeping other nationals within their country will force them to come for their rescue. The media is also creating a narrative and I am really confused about the handling of the war by the Ukranians.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Every decision/action will have repercussions, i understand your point when you call for an increase in fees, but you must understand that every hike in fees in any university in Nigeria have always been greeted with protests, sometimes really violent protests, and that is cause people can't afford it, it still falls back to the government, the parents of most students are either underemployed or completely unemployed, thus how can they handle a hike in fees, they will not be able to cope with it.
What I am just thinking is that in the West and European countries, tertiary schools fee is high which will surely help in the development of the schools. I remembered LAUTECH was so frustrated to the extent few students among the students traveled abroad to start all over again, when new set resumed, few students were admitted as only few even applied for admission. But if this (paying appropraite fee) has been from the beginning, it would have worked better if ASUU is not that depending on our government.

Looking it from this scenario, if no fee is paid, Nigeria school would be worse than this, I was surprised to know that UI undergraduates were paying ₦30000 for tuition fee in 2018 (I do not know how much they are playing now), if you check the Northern Nigeria, you will be surprised. Although, state universities pay higher, but I am thinking ASUU really needs to look into that because it works well in countries that have organizations that are more self-reliant than depending most on their government.

Jump to: