Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 164. (Read 1026626 times)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Hello everybody.
i bin don dey here since but i no too put eye for dis place onto say i never sabi my right and left but my gee come put me am true well so like this, i dey good for excel, msword, access, sheet.
i fit update sheet and the rest, even to bring out payment sheet.
We dey hapi to dey welcome newbies to our thread and we also try to introduce them proper to the forum cause most of them come with the wrong motive, if you work hard the forum go still credit your effort, the forum is wide but you must choose Where you will feel comfortable and contribute efficiently. Avoid plagiarism if you must grow if you use copy don't forget to make reference, we are here to help if you get any challenge don't hesitate to PM. We get Telegram and WhatsApp group too where we discuss crypto and other news concerning the country. Read the rules careful I drop link

https://bitcointalksearch.org/topic/unofficial-list-of-official-bitcointalkorg-rules-guidelines-faq-703657

I see my name for Igehhh list of active posters. I dey down down for the list Shame enter my eye na good thing say Igehhh dey keep this stats make we know our lapses.
A little decrease in your activity compared to last month it's also like this sometimes due to one thing or another outside the forum here, especially most of us wey get children and heavy responsibilities, I was the least person here last month I had only 1 post the whole of January that's the lowest I ton get so far.

Jan user stats
Code:
9. SatoPrincess [8]
.
.
27. igehhh [1]
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Which was your favorite club?
Never mind this. I prefer to go for top clubs, I am that kind of person. Eyimba was good at one point in time but later it dropped. I was not a fan of any club.



Edit:
Icopress has closed the ability to vote: https://bitcointalksearch.org/topic/discussion-bitcointalk-community-awards-5277804

Likely the winners will soon be announced.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
I don dey post for football threads I notice say nigeria premier league discussion thread no dey.
The thing go make sense say we fit get that kind thread were we go dey talk about 9ja leagues, as I don been don reason the same thing before say you come bring up the idea we go dey do local league analysis for there and 4 the same time dey bring out we country activities.
Na the idea be that my brother. The thread no go fit dey if people here nor like am only four persons no go fit dey create activity make e nor be like another thing. The thread go only attract Nigerians nobody go dey watch naija premiere league apart from Nigerians. Wetin I dey try tok be say na only us go fit really talk for there as the topic concern only us
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
I don dey post for football threads I notice say nigeria premier league discussion thread no dey.
The thing go make sense say we fit get that kind thread were we go dey talk about 9ja leagues, as I don been don reason the same thing before say you come bring up the idea we go dey do local league analysis for there and 4 the same time dey bring out we country activities.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
I wan create a thread for NPFL discussions only, everything concerning Nigerian football league we go dey talk am there if you na Enyimba fc, Dolphins Fc, Warri wolves, Kano pillars whichever side you dey rep you go fit talk for the thread. Na way of promotion of wetin we dey do.
I would have loved this on Nigerian board but wish we do not have it yet, it is a very good idea if you create the thread, I have known little about Nigeria football professional league few years ago, this will make me to visit the thread more often. But I noticed NFPL is not interesting at all, with the home side be the one winning.

I remembered I wanted to bet on Nigeria matches (NFPL) on Nairabet some years ago, what discouraged me was that the home teams win most matches and the odds are too low, but the odds might not even be in someone's favour as the away teams can win. But maybe you discussion on the thread can encourage and let me know more about NFPL, although I am no more betting.

I have also noticed to find the second league, all I noticed is that some clubs (, probably 4 clubs) do relegate every season (correct me if wrong), but it has been very difficult to know about the second league and maybe Nigeria is having other lower leagues. Maybe from what we are discussing in NPFL, we can know more about the clubs and league matches in Nigeria.

It’s true that the home side was always winning their matches but that has changed long ago. The game was very predictable back then, home team was a sure win that’s why the bet odds were small. Who would want to lose in their home, there were issues at the time referees being compromised, lobbying players and so on. The Nigerian football body had to put a stop to all that nonsense. The league is fun to watch you will enjoy it more than before if you can start watching again. Which was your favorite club?
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I wan create a thread for NPFL discussions only, everything concerning Nigerian football league we go dey talk am there if you na Enyimba fc, Dolphins Fc, Warri wolves, Kano pillars whichever side you dey rep you go fit talk for the thread. Na way of promotion of wetin we dey do.
I would have loved this on Nigerian board but wish which we do not have yet, it is a very good idea if you create the thread, I have known little about Nigeria football professional league few years ago, this will make me to visit the thread more often. But I noticed NFPL is not interesting at all, with the home side be the one winning.

I remembered I wanted to bet on Nigeria matches (NFPL) on Nairabet some years ago, what discouraged me was that the home teams win most matches and the odds are too low, but the odds might not even be in someone's favour as the away teams can win. But maybe our discussions on the thread can encourage and let us know more about our Nigerian leagues, although I am no more betting.

I have found the second league difficult to be known, all I noticed is that some clubs (probably 4 clubs) do relegate every season to the second league while 4 clubs will come up to NPFL (correct me if wrong), but it has been very difficult to know about the second league and maybe Nigeria is having other lower leagues. Maybe from what we are discussing in NPFL, we can know more about the Nigerian clubs, leagues and league matches.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
I buy this idea Biq woman, e make sense make we try dey push our 9ja.
If you feel say pigin go cast your profile no shaking leave the writing, here people dey here before me ohh but it makes zero sense if nah english we dey knack here.
Thank you for your support. I go dey put eye for your posts no go copy story for internet come post here I beg you if you see something way you like and you like share am...dey always remember to copy the link first before you copy the story. I go like see you for full member.  E good you dey follow talk for our thread buh we been don discuss the English matter before. Go read from page 1 you go get how e happen
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I believe say any decision we later agree on na for our good. E no get person here way no wan see our mission succeed.

I don dey post for football threads I notice say nigeria premier league discussion thread no dey. I wan create a thread for NPFL discussions only, everything concerning Nigerian football league we go dey talk am there if you na Enyimba fc, Dolphins Fc, Warri wolves, Kano pillars whichever side you dey rep you go fit talk for the thread. Na way of promotion of wetin we dey do. Without una support the vision nor go fit stand nai make I come discuss am within us first before I go do am if una nor see am as something una go participate I go forget am here and now. I dey wait una reply

I buy this idea Biq woman, e make sense make we try dey push our 9ja.
If you feel say pigin go cast your profile no shaking leave the writing, here people dey here before me ohh but it makes zero sense if nah english we dey knack here.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
I believe say any decision we later agree on na for our good. E no get person here way no wan see our mission succeed.

I don dey post for football threads I notice say nigeria premier league discussion thread no dey. I wan create a thread for NPFL discussions only, everything concerning Nigerian football league we go dey talk am there if you na Enyimba fc, Dolphins Fc, Warri wolves, Kano pillars whichever side you dey rep you go fit talk for the thread. Na way of promotion of wetin we dey do. Without una support the vision nor go fit stand nai make I come discuss am within us first before I go do am if una nor see am as something una go participate I go forget am here and now. I dey wait una reply
hero member
Activity: 616
Merit: 713
casinosblockchain.io
I don read small tin here and i believe say me no go mess up, i go follow all instructions way una go give to take help we local board but still on still make everi bodi forget anytin we dey make am vex focus how e go better for us, like dis e be like say too much eye dey here. abeg make help ourselves.

for now i go remain here to see wetin dey happen and to follow up everi bodi too because as we dey here so we bi one family irrespective of your state.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
The tin be say as Brainboss 2ruly talk some visitors dey come this our local thread well well and I dey wonder how dem go take understand waiten we dey yan for here some of them sef go giv merit staff don giv me merit b4 for this thread, so dat show say dem dey monitor our activities for here sake of say our matter dey their front, another yan were I wan put mouth the the matter of our oboge tinz them were go dey guide we thread in case were new people go come make them follow the rule the thing make sense but make we first yan the mater for low key 1st, make we discuss am if I go suggest make we all put mouth for the matter for we watsap after say we don agree we go carry the matter come up by that time e don already be law for we, make we no come dey talk all those tinz for here sake of say future newbies go come get access to them raw materials and them fit come dey kick against ammm sake of say they fit read all the process were we follow take do the rules but if we discus ammm for that platform no body fit just come dey see the raw discussion just like that but dem go see the rule here since na say na public law. Make we meet negotiate as! igehhh  Charles-Tim Maestro75 BIT-BENDER  uchegod-21 CryptopreneurBrainboss don talk the same tin make we 4 reason ammo so that after we for don get the guideline we go know the kind topics dem were we fit post for we local board and also know how to behave our self make e no come be like say we come look Uche face 4 here.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
I see my name for Igehhh list of active posters. I dey down down for the list Shame enter my eye na good thing say Igehhh dey keep this stats make we know our lapses. For the language matter I think say we don trash am before. I no go vex for anybody way wan rise the matter again because this period we dey see permutation of external bodies as them dey pin the area. The way I see am this thread need one voice
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
If you want make we dey together, nah to speak one language, this na the major thing weh dey worri we 9ja, we no get one language all of us they speak, na one of the major things weh dey result to tribalism. Speak English wherever nobody dey worry you, so why is it called a local board?  First thing first na from language!! Na this one I dey and e gats be a must for this ends!!!
What brings tribalism to this matter?

@CryptopreneurBrainboss, Igehhh, BIT-BENDER, uchegod-21, Wiwo, Maestro75 and other actives posters, I think we need to draft out our local rules which can still be unofficial, but later official to stop this aggression of anti official language and also avoid underground politics.
This is right approach; we should have set our own rules guarding this thread so that when newcomers arrive, they stick to it instead of asking questions; and secondly, I would ask @Brainboss to highlight the accepted languages in the OP so newbies don't start asking odd questions.

Make we dey sincere this argument nodey lead us to anywhere make we dey use this energy dey put in to bring quality post to this thread make we discuss.

After two months of inactivity, my activity has increased here. I will be reporting the weekly user stats just on this thread to motivate others and to recognize those who are active.

Users stats for the month of Feb updated
Code:
1. Charles-Tim [28]
2. Maestro75 [25]
3. Wiwo [22]
4. BIT-BENDER [14]
5. igehhh [14]
6. CryptopreneurBrainboss [13]
7. Pokapoka124 [8]
8. Rruchi man [8]
9. uchegod-21 [8]
10. Issa56 [7]
11. Marykeller [6]
12. Anguwa [4]
13. Cookdata [4]
14. CryptocurencyKing [3]
15. Mpamaegbu [3]
16. Ripe_berry [3]
17. Sandra_hakeem [3]
18. SatoPrincess [3]
19. Smartvirus [3]
20. Edith1994 [2]
21. Odusko [2]
22. Fivestar4everMVP [1]
23. Gozie51 [1]
24. Mimiklinton [1]
25. Mr.right85 [1]
26. Oluwa-btc [1]
27. Rich222 [1]
28. Ruggierooo [1]
29. lovesmayfamilis [1]
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.

@CryptopreneurBrainboss, Igehhh, BIT-BENDER, uchegod-21, Wiwo, Maestro75 and other actives posters, I think we need to draft out our local rules which can still be unofficial, but later official to stop this aggression of anti official language and also avoid underground politics. Just a suggestion which I think should be imminent and let us indicate the languages we voted for there which are English, Pigdin and local languages. I hate to see a newbie that has never offered any good contribution come here to bring up what is not helping our local board than what has be solved before. If this kind of thing is happening in the main board, we all know what established members will do about it.
No vex baba Charles, na small small. The idea to get unofficial rules go well and e go help us for here. But I go like make the rules come later, maybe when dem don approve our local board. If we make some kind rules now, e fit discourage participation from newbies or others wey no gbadu the rules. Make we find wey dey manager one another for now. Even BIT-BENDER don talk something like that.
...we need cooperation as strong as possible if we are to ever get this much needed local board. Then after we get it then we go for restructuring and Management I strongly believe that we go get am las Las.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Okay what's the definition of uniqueness ? Make we dey do our own thing no be to dey jjam bread and butter.
I no dey support am, that kind yarnings no dey sweet me for ear, make we speak pure broken.
Uniqueness here is your quality post and what is related to Nigeria our country.

If you want make we dey together, nah to speak one language, this na the major thing weh dey worri we 9ja, we no get one language all of us they speak, na one of the major things weh dey result to tribalism. Speak English wherever nobody dey worry you, so why is it called a local board?  First thing first na from language!! Na this one I dey and e gats be a must for this ends!!!
What brings tribalism to this matter?

@CryptopreneurBrainboss, Igehhh, BIT-BENDER, uchegod-21, Wiwo, Maestro75 and other actives posters, I think we need to draft out our local rules which can still be unofficial, but later official to stop this aggression of anti official language and also avoid underground politics. Just a suggestion which I think should be imminent and let us indicate the languages we voted for there which are English, Pigdin and local languages. I hate to see a newbie that has never offered any good contribution come here to bring up what is not helping our local board than what has be solved before. If this kind of thing is happening in the main board, we all know what established members will do about it.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
This is it Man @Maestro75,
So then it's Uniqueness over Combination of English, after all, no be we invent English.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
Na true but any news for Nigeria that dey use Pigin? To show how English is significant to Nigerians as their only official language.

E plenty na, abi you never see true true? Most stations now get pidgin programmes so them no go lose out on followers. Even to the point sey a radio station open just to only speak pidgin o. You never hear of WAZOBIA FM weh get branches for Lagos, PHC and Abuja? Pidgin na big thing for the world to the point even BBC open belt for am.

Secondly as we no dey tool speak English here I noticed when outsider come dem dey give acknowledgment for invading the thread but if na English we dey speak dem go just contribute without any acknowledgement.

Na uniqueness dey make people pay attention to you, make we realized that and do wetin go benefit us.

Baba, I remove shirt, cap and trousers for you. I reason you well enter brain.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
E no get any uniqueness weh wan burst out from the combination of english and broken, see this english we dey knack here they open our yansh.
Okay what's the definition of uniqueness ? Make we dey do our own thing no be to dey jjam bread and butter.
I no dey support am, that kind yarnings no dey sweet me for ear, make we speak pure broken.
If you want make we dey together, nah to speak one language, this na the major thing weh dey worri we 9ja, we no get one language all of us they speak, na one of the major things weh dey result to tribalism. Speak English wherever nobody dey worry you, so why is it called a local board?  First thing first na from language!! Na this one I dey and e gats be a must for this ends!!!
jr. member
Activity: 54
Merit: 2
Country people una Wehdon oo, abeg me I b new person wey enter this area, I no too know much of wetin they xup, e no go bad if una put me through wella as time goes on.. Na PH boy I be, I know say my people full here, abeg una boy loyal.
 Una thank you.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Na local thread this be. E go better to use pidgin English as that go make sense pass. Those weh deh use grammar get their reason because I no see the reason why. We don reason this matter last year. But as I no be senior man make I just maintain my corner deh watch every.

Me I dey in support of pidgin and English but my problem na say if na oyinbo you dey speak abeg mix am small add am small pidgin so we fit stand say pidgin na our languages Incase if them ask us how far. Just speaking English no go give us strong ground. Na just my own opinion. Secondly as we no dey tool speak English here I noticed when outsider come dem dey give acknowledgment for invading the thread but if na English we dey speak dem go just contribute without any acknowledgement.

Na uniqueness dey make people pay attention to you, make we realized that and do wetin go benefit us. If dem ask you now why you need local board wetin you go talk. Dem fit say the thread no active enough as dem fit read everything wey we dey talk if we dey communicate mainly for English but on how we dey mix am couple with the activity them no go know whatsup.
Jump to: