Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 166. (Read 1251076 times)

legendary
Activity: 2450
Merit: 4295
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Na local thread this be. E go better to use pidgin English as that go make sense pass. Those weh deh use grammar get their reason because I no see the reason why. We don reason this matter last year. But as I no be senior man make I just maintain my corner deh watch every.

Me I dey in support of pidgin and English but my problem na say if na oyinbo you dey speak abeg mix am small add am small pidgin so we fit stand say pidgin na our languages Incase if them ask us how far. Just speaking English no go give us strong ground. Na just my own opinion. Secondly as we no dey tool speak English here I noticed when outsider come dem dey give acknowledgment for invading the thread but if na English we dey speak dem go just contribute without any acknowledgement.

Na uniqueness dey make people pay attention to you, make we realized that and do wetin go benefit us. If dem ask you now why you need local board wetin you go talk. Dem fit say the thread no active enough as dem fit read everything wey we dey talk if we dey communicate mainly for English but on how we dey mix am couple with the activity them no go know whatsup.
hero member
Activity: 1148
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
All we need are quality posts, increase activities, oneness and never against each other but allow freedom to exist here. Pigdin people should post and people that sabi English should post.
True talk, these qualities you list here na the coco for we growth here. If we get divided opinions and beliefs e go divide us the more. Make we continue as we dey do, increase activities and qualities. One day the goodnews go break.
One core values we need to imbibe in ourselves ow is cooperation make we no let any division, I personally feel English is our formal language so if anyone prefers it, then fine guys we get alot of miles to go we no need division, we need cooperation as strong as possible if we are to ever get this much needed local board. Then after we get it then we go for restructuring and Management I strongly believe that we go get am las Las.
True talk Boss Bender, na for this talk you and Charles talk I stand, the talk too genuine and if we stand on these talks dem we go go far for here. If na quality we go do our best, if na for activity we dey too. Make God bless una for me abeg.
hero member
Activity: 1666
Merit: 709
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
One core values we need to imbibe in ourselves ow is cooperation make we no let any division, I personally feel English is our formal language so if anyone prefers it, then fine guys we get alot of miles to go we no need division, we need cooperation as strong as possible if we are to ever get this much needed local board. Then after we get it then we go for restructuring and Management I strongly believe that we go get am las Las.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
Charles is right; it is based on mutual understanding and a high level of activity. The India board communicates in English, and I've discussed with them once or twice; they also have a sub-board for people who prefer to converse in Hindi. When we get local board we go still get Pidgin sub-board too.
This talk make sense to me! I been don dey see that thing but I been get different assumption about the whole thing, I never know English is permitted in a local board but sub forum fit be 4 local language e make sense, so for here now every body fit use whichever language so far say the next person fit understand you. Thank you again.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
When I be member, I write post for beginners and help and interpret the post for pigin put for our board, many of us here no do like say dem see the post talk less of to appreciate the post. Na few people wey shake body. But na that kind thing we suppose to dey encourage for here shaa.
Sorry about that, but I'd like to advise you to use proper English the next time you create a post or drop something that you want to use to talk about. You know that pidgin English is broad and there are some slangs that the next person might not understand, especially PH users whose Pidgin English contains a lot of slangs. If you look at my post history for here, you'll note that I started using pidgin until I realized that my slangs were difficult for certain other users to comprehend, at which point I stopped using all pidgin and began mixing it.

According to Wiwo, e be like say language follow be we problem for getting our local board.
100% certain that it is NO. We made progress already, see external moderators moderating our post now. I know the history of this local thread and I know how this forum works and the requirements for having a local board. I am certain that is not correct. All we need are quality posts, increase activities, oneness and never against each other but allow freedom to exist here. Pigdin people should post and people that sabi English should post.
Charles is right; it is based on mutual understanding and a high level of activity. The India board communicates in English, and I've discussed with them once or twice; they also have a sub-board for people who prefer to converse in Hindi. When we get local board we go still get Pidgin sub-board too.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
For the translator wey you talk, na oyibo develop am. If you get opportunity to develop your own, I know say you go develop pidgin own. Them say na necessity na em dey bring innovation.
Oyinbo come include Yoruba, Igbo and Hausa for translator. You can confirm that.

If you be content writer for ph and warri where your audience like pigin, you go write content for pigin too. Me I dey read content for pigin wela for BBC pigin.
Na true but any news for Nigeria that dey use Pigin? To show how English is significant to Nigerians as their only official language.

So, as the matta be, if pigin dey hard anybody, make de person use correct English join but make majority try use pigin. According to Wiwo, e be like say language follow be we problem for getting our local board.
Pigin dominate by over 80%, what else do people here want again. What I am after is to never against anyone using English because even all primary, second, and tertiary schools are only using English to teach.

According to Wiwo, e be like say language follow be we problem for getting our local board.
100% certain that it is NO. We made progress already, see external moderators moderating our post now. I know the history of this local thread and I know how this forum works and the requirements for having a local board. I am certain that is not correct. All we need are quality posts, increase activities, oneness and never against each other but allow freedom to exist here. Pigdin people should post and people that sabi English should post.
hero member
Activity: 1148
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.



What we need na activities and quality posts regardless of the language used, stop to dey focus on what is not. Accepted languages na English, Pidgin and local languages. Make you stop bringing this up again and again after statistical conclusion that favoured all languages for Nigeria. I will not post about this again except when dey necessary, we all know what is officially recognized.
No vex say de matta of language no gree enter under carpet. If you use elder eyes look the matter you go sabi say e no fit enter carpet. Anytime any new person enter here, the person go still bring the matta up. Even when me enter I talk about the mata too, before I come decide to follow up with wetin dey wen person reason me say the mata don dey settled.

For the translator wey you talk, na oyibo develop am. If you get opportunity to develop your own, I know say you go develop pidgin own. Them say na necessity na em dey bring innovation.

If you be content writer for ph and warri where your audience like pigin, you go write content for pigin too. Me I dey read content for pigin wela for BBC pigin.

So, as the matta be, if pigin dey hard anybody, make de person use correct English join but make majority try use pigin. According to Wiwo, e be like say language follow be we problem for getting our local board.

When I be member, I write post for beginners and help and interpret the post for pigin put for our board, many of us here no do like say dem see the post talk less of to appreciate the post. Na few people wey shake body. But na that kind thing we suppose to dey encourage for here shaa.



legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Local board is not about having a local language, it is about people in a local geographical region to interact about what is happening in their local area and sometimes relating it to what is happening in the world. But most likely they will have a common language among them, but in few cases like India on this forum that got many languages from many regions, they are posting in English, yet all other languages in India are accepted.

Those weh deh use grammar get their reason because I no see the reason why. We don reason this matter last year. But as I no be senior man make I just maintain my corner deh watch every.
What we dey look for na freedom of speech even regardless of the language, so far the language dey accepted and commonly spoken among some parts of Nigeria, but most especially the language most of us dey understand for this locale and English dey there.

Make una no vex say I still talk on that matter make una 4giv me, but make we dey try write 4 pigin for we thread to dey make sense 4 only us 9ja.
Some people prefer English, some people prefer Pidgin. For freedom, poll was created, all languages was voted for. I go start to prefer Pidgin once any online translator don include Pidgin, but I no discourage Pidgin as always.

Wiwo! Make I ask you a question? If you wan become a content writer for Nigeria, na Pidgin you go dey use  Grin



What we need na activities and quality posts regardless of the language used, stop to dey focus on what is not. Accepted languages na English, Pidgin and local languages. Make you stop bringing this up again and again after statistical conclusion that favoured all languages for Nigeria. I will not post about this again except when dey necessary, we all know what is officially recognized.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
Na which level ? broken or english ?!
English, Pidgin and local language all dey accepted. But if no one reply to your local language post, no vex. According to past arguments and opinions, we concluded English and Pigdin dey accepted as everyone dey understand both. According to poll, the three (English, Pidgin and local languages) dey accepted.

But enhh my bros, if you look am well, if we dey knack English this mehn go dey understand wetinn we dey yarn. Omohhhhh e no go well, u no go fit go understand wehtin Dem they reason for another local board, why we go come they speak english ?
We gas dey on our guard ohhhh, after all nah privacy privacy I just dey OBS since me I lap this unit.
We gas dey on our widas ohhh!!!
I know say dis matter of language go still come up as the thing no too straight 4 most people, but as e be say people don vote b4 sake of the language we go speak hear me go rest on that matter, but me know say language na him be mega thing were don hold us make we get the local board. The matter for easy if to say we fit dey speak one language and as e be so make we put body for pigin since were be say na him most of us fit relate wella for pigin. Make una no vex say I still talk on that matter make una 4giv me, but make we dey try write 4 pigin for we thread to dey make sense 4 only us 9ja.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
The only thing the government can do is impose restrictions on it and prohibit banks from engaging in crypto-related transactions. Despite the fact that India, China, and the United States all have bitcoin restrictions, these countries possess the main crypto exchanges.
Exchanges no dey China (correct me if wrong), Binance, Huobi Global and other exchnago in China then all moved their head quarter from China to another country, when China never even placed total ban on bitcoin and other decentralized currencies.

I was trying to say that all of these big exchanges are owned by Americans and Asians in countries where bitcoin is restricted, that many countries will adopt bitcoin as legal tender as a result of the Russia-Ukraine war, that with the current sanctions on Russia, they will be forced to legalize bitcoin in order to trade and receive funds abroad, and that with the current donations going on in Ukraine, they will be forced to legalize bitcoin as well.

My brother that argument no gree me put mouth again na him make me leave am. I no come understand the one weh be partial abi na implicit ban. Maybe police neva play them tape before unto that matter about cryptocurrency ban or them never get person weh e happen to first hand. You can imagine police checking phones for Binance app
We are backing our argument with facts that's the best way to prove something to everyone, go back and read that CBN memo again., we all know say our police system are full with uneducated people, den just believe say if you get Hang out, Binance app and other dating app day you be Yahoo boy na reason why most of dem dey behave like that nobe say CBN ban crypto.

Na only Pres. Buhari fit pronounce or ban something as far as the country is concerned and as Charles talk before the matter must scale through the Senate house for deliberation.

Na local thread this be. E go better to use pidgin English as that go make sense pass. Those weh deh use grammar get their reason because I no see the reason why. We don reason this matter last year. But as I no be senior man make I just maintain my corner deh watch every.
And we all agreed and voted that all languages is accepted why are you bringing up the argument again? The voting was very open for every body here
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
All of us dey talk one thing, but Charles and Igehh dey reason like say dem no dey dis we country. Dem dey talk like say dem get right base on wetin CBN put for book. Wen you Don fall victim na em you go know say the fight na between government and the people.
Me and my guys don make some dangerous waka for Ph to dodge police, based on say dem dey search people phone to check who get Binance or any other wallet for phone. Say dem ban crypto for Naija. Dem capitalise there suck people dry.

My brother that argument no gree me put mouth again na him make me leave am. I no come understand the one weh be partial abi na implicit ban. Maybe police neva play them tape before unto that matter about cryptocurrency ban or them never get person weh e happen to first hand. You can imagine police checking phones for Binance app as them sabi say most cryptocurrency lovers for Nigeria deh on Binance exchange and somebody deh tell me say them no ban crypto for we country. Wetin be ban again? Na God go deh protect us sha.


Afa!! Senior men for this ends, I been done see were 1 of us caprison say make na must do broke the bottle for here weh we dey, why I come they see professors dey knack Biq Biq grammar ?
Na which level ? broken or english ?!

Na local thread this be. E go better to use pidgin English as that go make sense pass. Those weh deh use grammar get their reason because I no see the reason why. We don reason this matter last year. But as I no be senior man make I just maintain my corner deh watch every.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
The only thing the government can do is impose restrictions on it and prohibit banks from engaging in crypto-related transactions. Despite the fact that India, China, and the United States all have bitcoin restrictions, these countries possess the main crypto exchanges.
Exchanges no dey China (correct me if wrong), Binance, Huobi Global and other exchnago in China then all moved their head quarter from China to another country, when China never even placed total ban on bitcoin and other decentralized currencies. China don ban bitcoin many times but the last ban which was last year totally ban cryptocurrency mining and transactions (on centralized exchanges), punishment dey for anyone caught making crypto transactions in China.

I like your example, just US that still manage their citizens to trade on certain centralized exchanges that are located in US, no dey difficult for a government to totally restrict any centralized exchanges so their citizens will not be able to access the exchange, or giving the centralized exchange the instruction to disable all Nigeria IP addresses.

We have crypto exchange offices all over the place, and we see advertisements on our televisions every day. Do you think TV stations would accept such advertisements if crypto was banned?
Exactly. I think we need to emphasize on this, people should try dey differentiate between total and implicit ban, this na where the issue dey come from that some people no still understand.

Implicit ban
CBN most likely dey involved and not beyond, but citizens can still trade using p2p as CBN ban direct transactions related to cryptocurrencies.

Total ban
Senators (maybe including House of Representatives) and President support the ban and sign the crypto-ban bill. This will not be what many people would wish for as it go dawn on them. But decentralized option which even dey help privacy and anonymity will be the last resort.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
All of us dey talk one thing, but Charles and Igehh dey reason like say dem no dey dis we country. Dem dey talk like say dem get right base on wetin CBN put for book.
You should strive to grasp the distinction between a ban and a restrictions. I've said before that bitcoin cannot be completely banned because it is an Internet currency. It not something the Nigerian government can write to Satoshi and ask him to deactivate Nigerian citizens' access to it.Lol. The only thing the government can do is impose restrictions on it and prohibit banks from engaging in crypto-related transactions. Despite the fact that India, China, and the United States all have bitcoin restrictions, these countries possess the main crypto exchanges.

If you read the CBN message carefully, you'll notice that it was exclusively directed at banks and financial institutions, and that it warned them to keep away from crypto-related activity.

Me and my guys don make some dangerous waka for Ph to dodge police, based on say dem dey search people phone to check who get Binance or any other wallet for phone. Say dem ban crypto for Naija. Dem capitalise there
We have crypto exchange offices all over the place, and we see advertisements on our televisions every day. Do you think TV stations would accept such advertisements if crypto was banned?
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
u no go fit go understand wehtin Dem they reason for another local board, why we go come they speak english ?
No bring past arguments that don dey concluded, post the one you prefer.
hero member
Activity: 980
Merit: 585
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Na which level ? broken or english ?!
English, Pidgin and local language all dey accepted. But if no one reply to your local language post, no vex. According to past arguments and opinions, we concluded English and Pigdin dey accepted as everyone dey understand both. According to poll, the three (English, Pidgin and local languages) dey accepted.

But enhh my bros, if you look am well, if we dey knack English this mehn go dey understand wetinn we dey yarn. Omohhhhh e no go well, u no go fit go understand wehtin Dem they reason for another local board, why we go come they speak english ?
We gas dey on our guard ohhhh, after all nah privacy privacy I just dey OBS since me I lap this unit.
We gas dey on our widas ohhh!!!
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Na which level ? broken or english ?!
English, Pidgin and local language all dey accepted. But if no one reply to your local language post, no vex. According to past arguments and opinions, we concluded English and Pigdin dey accepted as everyone dey understand both. According to poll, the three (English, Pidgin and local languages) dey accepted.
hero member
Activity: 980
Merit: 585
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Afa!! Senior men for this ends, I been done see were 1 of us caprison say make na must do broke the bottle for here weh we dey, why I come they see professors dey knack Biq Biq grammar ?
Na which level ? broken or english ?!
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
All of us dey talk one thing, but Charles and Igehh dey reason like say dem no dey dis we country. Dem dey talk like say dem get right base on wetin CBN put for book.
How we no dey right? Be transparent as we did, with valid reasons.

Just a question, if Nigerian government placed total ban on bitcoin and other decentralized currencies, you think say you will still be able to access Binance, Huobi Global, OKX, Paxful and other centralized exchanges? No. Decentralized exchanges and direct p2p will be the only option.

Igehhh is definitely right about this.

Police brutality dey everywhere, but better to know what is going on in your country and dey smart about it. Was it lawful for SARs to dey maltreat citizens? No, but citizens that were never internet fraudsters were maltreated. Was that in law?
hero member
Activity: 1148
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
All of us dey talk one thing, but Charles and Igehh dey reason like say dem no dey dis we country. Dem dey talk like say dem get right base on wetin CBN put for book. Wen you Don fall victim na em you go know say the fight na between government and the people.
Me and my guys don make some dangerous waka for Ph to dodge police, based on say dem dey search people phone to check who get Binance or any other wallet for phone. Say dem ban crypto for Naija. Dem capitalise there suck people dry.
We go need to know say our government dey rape us everyday. The reality be say government no even understand wetin dem put for paper.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
That letter no even single out bitcoin, na cryptocurrency as a whole them mention.
This na bitcoin forum, I can mention bitcoin more than other altcoin or cryptocurrencies in general. Also, read this quote below, it is up there.

Implicit ban can be done by CBN which na what Igehhh dey imply for him post. Nigerians fit trade cryptocurrencies through p2p but no direct crypto-bank or direct bank-crypto transactions.

All of us know say CBN no go fit succeed in banning cryptocurrency but the thing be say they made the attempt.
No, CBN absolutely succeeded. If court overide the ban for citizens, then CBN no succeed to ban bitcoin and other decentralized currencies like what happened for India. But unfortunately, it is otherwise.

Abi wetin prohibition mean again if not preventing someone from doing it and at the same time they issued warning to banks to close down any account weh them catch transacting in it.
Many people dey use centralized exchanges here and direct transactions before the ban, anyone here complain they freeze him/her account? CryptopreneurBrainboss even put it here say they no freeze him account and many of us do not have such complain. Some specific people were tagerted, like organizations. Later, court told CBN to unfreeze those accounts that are legit and other people's bank account. I have the link on this same thread when people were complaining about what is not about this, but I am lazy to dig deeper again.

Any direct transaction? No. CBN succeeded and na absolutely.

Na just one year weh this thing happen o why we deh try forget so soon.
Forget what?

If na only restrictions, CBN no go mandate banks to close people accounts na, instead na banks weh allow cryptocurrency trades CBN for sanction.
Answered.
Jump to: