Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 24. (Read 744259 times)

member
Activity: 714
Merit: 30
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

The main reason why dem kick against the cash withdrawal limit na because of the forth coming election. Because if this policy take effect , e go really affect them well well as them no go fit get hold of enough cash wey dem go use they give 2k to voters for polling units during the forth coming election.
Na wetting me self de tink, had it been dem don keep money 4 house wey dem go share u no go hear from dem, but as government change money, government no wan make dem too withdraw d money go bribe people for election time, maybe na why dem bring fat policy, but as e go affect dem, them Don de complain. Dis country na only God go save us.



I wan tell the upcoming members sae, no limit of rank dey impossible to reach, 4months ago, I d this forum as a member rank, but see where I d today. If I can do it, you too can do it also. Just believe and push harder to be a better poster
Na so so good news I just de see today, another person don rank up again. Congratulations Marykeller on your new rank, una achievement de try give me some motivation but e no easy to get to this stage, but i sha know say one day, person go get dere.
More Merits to come, and more greater contribution to the forum.
hero member
Activity: 868
Merit: 682
785 Merits in one Year
I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything.
My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far.

Welldone Agbe for dis great achievement so far in the forum. You’ve truly shown that with much criticism from members of the forum it only made you stronger, and brought you  this far today. You na boss now and many people go learn from your success story too.

I wan use this opportunity and energy announced my new rank senior member

Congratulations on your new rank, you sef you don try that’s why your face show and your shoe shine lyk dis. Keep doing your good work in the forum and reaching the next milestone will look much easier than expected. I envision you attaining the next rank soon. Now enjoy your new rank while you put more effort to reach the next milestone in a short time.
sr. member
Activity: 588
Merit: 440

I trust naija na the politicians wey don see the disadvantages for their side don deh try to stop the c.b.n from implementimg this their cashless withdrawals but anyway sha before the house of rep dem don summon the  cbn governor  nai be say the matter don really serious for the house be dat.  

Nigeria na one kind funny country wey this our politicians don spoil am go far for us and anything wey don spoil like this e dey hard well well to amend so all this amendments wey the cbn governor they try to do go fit affect us bad bad oo but maybe e fit even help give this our naira note small value. Just imagine even the ghana cedis wey our money been big pas sef don get value pass our own.

No mind our politicians na wetin go favour them na him them dey interested in, although them dey say e go effect small scale businesses which is very true but the advantages outweight the disadvantages. The new policy no talk say if you want buy car, house or goods of 5 million and above, u no go fit cuz u can always do a transfer with your phone, POS, ATM machine, and bank.

The main reason why dem kick against the cash withdrawal limit na because of the forth coming election. Because if this policy take effect, e go really affect them well well as them no go fit get hold of enough cash wey dem go carry for ghana to polling units to buy votes during the forth coming election. E no end for the electorate alone... Many things dey happen during election, money dey exchange hands and mainly by Ghana must go ooo because if them want send am through account e fit be problem because them fit trace am.
sr. member
Activity: 1036
Merit: 311
NEWS UPDATE: House of reps orders CBN to halt new cash withdrawal limit

Following the announcement wey CBN make, say dem wan limit the withdrawal of cash to N20,000 daily and N100,000 weeky for individuals and N100,000 daily and N500,000 weekly for organisations wey suppose take place on 9 Jan 2023. The house of reps no gree at all about this recent infoment, and as a result them don order CBN to stop the implementation of this new policy and them don send the CBN governor Godwin Emefiele letter make him appear before the house on 15 December 2022, make him come torchlight about the new policy and tell them why dem go allow am to stand.

https://community.thenationonlineng.net/forum/breaking-house-of-reps-orders-cbn-to-suspend-new-cash-withdrawal-?xg_source=twitter

I trust naija na the politicians wey don see the disadvantages for their side don deh try to stop the c.b.n from implementimg this their cashless withdrawals but anyway sha before the house of rep dem don summon the  cbn governor  nai be say the matter don really serious for the house be dat. 

Nigeria na one kind funny country wey this our politicians don spoil am go far for us and anything wey don spoil like this e dey hard well well to amend so all this amendments wey the cbn governor they try to do go fit affect us bad bad oo but maybe e fit even help give this our naira note small value. Just imagine even the ghana cedis wey our money been big pas sef don get value pass our own.
But wait oo una wan tell me say house of rep no day aware of this new policy. I no go dey surprise say Senate no even day aware. E come mean say Godwin Emefele just dey make new policy way go favour him greedy pocket. Make we see wetin go happen after him done appear before the house on 15 December 2022.

Why I no even trust the letter wey House of Rep issue CBN governor be say them go use big bag we know wetin we day call am for our side I no wan call the name make e no spring up issues. But that bag now go shut their mouth, tie their hand and buy their conscience all this one na just gra gra House of Rep members day do na because them never load their boot with money.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
785 Merits in one Year
I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything.
My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive.

I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪
Congratulations my broda. This year na just win win for every man and woman wey be Naija for this forum. We are making it big in this forum and our presence is highly felt. We should all keep up with our good posting as we continue to d wait when we go get our own local board. In other words, I wan use this opportunity and energy announced my new rank senior member

Senior member
Em no go make sense if keep this news to myself without announcing here. I no sae it is no longer allowed to post new rank position for here but make una permit to do so.

First of all I wan thank God Almighty for the life and health, for giving me able friend and well wishers like una. Friends and boss like CryptopreneurBranboss, BitBender, Upgrade00, Asiska, and so may others wey challenge, boost my morale and encourage me to this level wey I reach so. I sight and greet una

I wan tell the upcoming members sae, no limit of rank dey impossible to reach, 4months ago, I d this forum as a member rank, but see where I d today. If I can do it, you too can do it also. Just believe and push harder to be a better poster
hero member
Activity: 700
Merit: 523
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
785 Merits in one Year
I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything.
My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive.

I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪
This na the best achievement wey you achieve for this year, and na becos of your effort and loyalty to pple for the forum na e make God come lift you up. I say make I congratulate you for your good work wey u dey do for the forum. You be my senior man and I gbadun your ginger wey u ginger yourself to get 785 merit for 365 days no be beans or bobo juice.

This na to encourage pple like us and d newbies say light still dey at the end of the tunnel if we fit endure follow up and learn things for here. We suppose celebrate this one Agbe,abi wetin you think since you don turn Nigeria Fillippone. I wish u the best for everything wey u put your hand since God don already bless you no man go fit change am.

I beg make una no vex o, I remember say our noble Boss for here Brainboss,when world cup just start e bin ask say na which club we go support and I remember,I say I no know who to support becos the game never mature. Now na quarter final and I believe say everybody don get him country wey e believe say go fit carry the club due to their performance for their previous matches.
I go say Brazil and France fit play finals and presently na these two countries na dem I dey support,but I want make Brazil win France for finals becos I no want back to back.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
785 Merits in one Year
I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything.
My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive.

I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪

My brother chop knockles abeg. You too much this one  show say your shoe shine wella.  The marathon race wey you run this year no be small one abeg. You deserve the achievement so far. Me I want to be like you wen I grow up so that I go get more Mora for the bitcointalk mata as be. See me na man wey like to follow who wey Sabi road. As e be na I cut cap for you.

You see the mata of being outstanding na good thing o say person standout from others being different  in every aspect of life. E reach to give accolades but you see the matter for that one here my brother e get as e b o. The fear of being flagged is the beginning of wisdom for this bitcointalk Cabana.  So my brother no be say we go join the crowd o but we go Dey different from others because e get many many things me I want to Yan e o but as e b make I just let the sleeping dog for rest.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
NEWS UPDATE: House of reps orders CBN to halt new cash withdrawal limit

Following the announcement wey CBN make, say dem wan limit the withdrawal of cash to N20,000 daily and N100,000 weeky for individuals and N100,000 daily and N500,000 weekly for organisations wey suppose take place on 9 Jan 2023. The house of reps no gree at all about this recent infoment, and as a result them don order CBN to stop the implementation of this new policy and them don send the CBN governor Godwin Emefiele letter make him appear before the house on 15 December 2022, make him come torchlight about the new policy and tell them why dem go allow am to stand.

https://community.thenationonlineng.net/forum/breaking-house-of-reps-orders-cbn-to-suspend-new-cash-withdrawal-?xg_source=twitter

I trust naija na the politicians wey don see the disadvantages for their side don deh try to stop the c.b.n from implementimg this their cashless withdrawals but anyway sha before the house of rep dem don summon the  cbn governor  nai be say the matter don really serious for the house be dat. 

Nigeria na one kind funny country wey this our politicians don spoil am go far for us and anything wey don spoil like this e dey hard well well to amend so all this amendments wey the cbn governor they try to do go fit affect us bad bad oo but maybe e fit even help give this our naira note small value. Just imagine even the ghana cedis wey our money been big pas sef don get value pass our own.
sr. member
Activity: 784
Merit: 366
Underestimate- nothing
785 Merits in one Year
I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything.
My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive.

I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪
congrats my guy you done try and your achievement don they as motivation to us, gradually we self dy road they come even your commitment for local board self na something, make we self try put body make we try rank up and you don show say make we be our brothers keeper congrats once again brotherly more wins to you and to the boss , for having us in mind.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!

N/B: Before this week go end or early next week I go drop post here about why we never get our local board and when we go get am.
Drop am make we know our fault, whether we 2 tok politics or spammers too plenty for we side. If dem di leaders of the forum here say make we remove politics make we remove am oo. Di way dem want nai we go follow bi dat. Dis thread bin dey exciting before mani of us come here and dem say our political discussions dey affect the thread development, make we remove am kpatakpata. So dat those wey dey come e no go come meet politics here. even the poll show dat 95% e no like di politics, there is no need
sr. member
Activity: 588
Merit: 440
NEWS UPDATE: House of reps orders CBN to halt new cash withdrawal limit

Following the announcement wey CBN make, say dem wan limit the withdrawal of cash to N20,000 daily and N100,000 weeky for individuals and N100,000 daily and N500,000 weekly for organisations wey suppose take place on 9 Jan 2023. The house of reps no gree at all about this recent infoment, and as a result them don order CBN to stop the implementation of this new policy and them don send the CBN governor Godwin Emefiele letter make him appear before the house on 15 December 2022, make him come torchlight about the new policy and tell them why dem go allow am to stand.

https://community.thenationonlineng.net/forum/breaking-house-of-reps-orders-cbn-to-suspend-new-cash-withdrawal-?xg_source=twitter
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
BUT I don reason de mata again, no body dey restrict anybody. No rules holding anybody down. The politics count na for CryptopreneurBrainboss merit reward. Which means anybody fit make even 30 politics matter no wahala.  Maestro75 my man and others make we chill, nothing spoil atol.

My brother, I don melembe melembe o like Wike deh talk. The thing be say even me never start any political post before self but I deh like chook mouth for politics because we Nigerians need orientation for politics to help put this country back on track. After Buhari deceive me with his anti corruption and security chants and promises, never again I go allow another politician deceive me. But I hear wetin CryptopreneurBrainboss talk for the matter. Nothing don spoil for the matter.
hero member
Activity: 966
Merit: 609
BTC, a coin of today and tomorrow.

I don't know the inner motivations driving your comment

My brother which kind yeye inner motivate you dey talk about? If I get inner motivate why I go dey beat around the Bush. My only motive na make the rules no bring confusion, make e no reduce participation  and make e no reduce liberty.
Me sef no be politics person, I no follow for people wey dey raise politics matter for here but na make things dey move smooth I dey.

BUT I don reason de mata again, no body dey restrict anybody. No rules holding anybody down. The politics count na for CryptopreneurBrainboss merit reward. Which means anybody fit make even 30 politics matter no wahala.  Maestro75 my man and others make we chill, nothing spoil atol.

Charles-Tim was posting on this thread up to 30 posts per month while his campaign did not count posts from local  boards. If you've noticed, he doesn't engage in politics, he only responds to discussions on this thread that are related to cryptocurrency. Quality is what we require, not quantity.

Charles-Tim don clear the air say no be politics make him no dey discuss here again. Person wey him house dey burn no dey pursue rat. Nigeria political system is rotten and in few months time we will elect our leaders, so politics suppose dey top gear discussion here, make we manage am till after our election.
AGAIN There is no theory wey talk say any post with bitcoin and chart is more quality than politics. Beta politics talk beta pass yeye speculation wey no get bases.

We don't prevent anyone from posting, but from early this year to last year, there weren't many political discussions, and our activity was much better than it is now, earning us a Thread Pin.

Igehhh I challenge you to bring data wey show say we get more activity here from March this year backwards than we have currently.  See the total post and posters of October for reference and bring the one wey beat am
Code:
Total posts 396
Total poster 52

I throw you this challenge make people here no come think say our yesterday was better than today.
We dey make steady progress here abeg.

N/B: Before this week go end or early next week I go drop post here about why we never get our local board and when we go get am.
member
Activity: 714
Merit: 30
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
785 Merits in one Year
I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything.
My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive.

I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪
I de happy 4 u because dis kin achievement no be small tin bro, congratulations, I know say u don do better tins 4 dis forum wey make people recognise you, from d thread wey u create come use ur btc signature moni buy laptop com use am teach you community people, na very good work be dat, I wish say u soon enter legendary merit make u just de wait 4 activity. And as u don get ur own merits, make you use dem support oders wey de below u
hero member
Activity: 728
Merit: 619
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
The goal of redesigning was for security reasons; most of you are missing the point of the entire project;

No be lie you talk but nobi Nigeria we dey. If you make all the money wey politicians dun steal useless, that one no go just make dem still more next time they get the opportunity and this time around dey go comot the money for naira carry am go dollars and that way talking money out of the economy instead of putting money through investment in the country. Same thing goes for the money obtained through illegal means, this one no go just increase the security threat of the nation making kidnappers going back to their old ways to demand ransom and causing nuisance.
As I no like Buhari government and Emefiele as the CBN governor reach, wetin dem dey do 4 dis later time good. D Naira designing na project wey don overdue, nothing bad dey am but d timing wrong. Even as people dey doubt am, I know say no matter wetin their agenda fit be, e go soon clear. But d latest limiting of cash withdrawal circular further show say Buhari and CBN no get hidden agenda as d tin go affect everybody. Na senate and house of rep we suppose dey beg now because the development coupled with the redesigning go affect politicians and counter many menace wey dey affect naija. So dem go wan fight am.
hero member
Activity: 1036
Merit: 860
Livecasino.io
~snip~
Agbe this your achievement nor dey easy at all. I dey well aware of the struggles you face when this year been start even d time wey you almost hang boot. Las las as dem don talk already, na who give up fuck up. Kai, I remember that post wey dem criticize you finish. One tin wey I admire about you be say you dey ask questions and listen to d advice of senior men for we d forum. Like oyibo talk, you have ridden on the wings of the elders and you have replicated their results. Well done and cheers to more contribution.
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
Vave.com - Crypto Casino
785 Merits in one Year
I no wan tok too much again bcoz I don already tok everything in here. I say make I drop am here make my pipo also see di achievement.. really it is not easy. I may say I was won of di most criticized pesin in di forum but I tank God for everything.
My special tank goes to My BOSS SMARTVIRUS who encourages me to this far. And also to Igehhh, CryptopreneurBranboss and Kenny who instructed me how to deal with one of my most criticized thread dat was sent to archive.

I tank all of una. U fit do am... don't imitate, always bi an original poster. 💪
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Huobi Global, OKX, Kucoin, Polonix, DigiFinex and many other exchanges are located in Seychelles, while no recognized one located in Nigeria.

we have the numbers but we dos not have the enabled environment for these exchanges. you known the Nigeria govt are not a big fan of cryptocurreny but i hope things changes soon because we deserve to have at least PAXFUL and Binance state office in Nigeria, these two are the most used and have been closer to the government for the past few years now, building building projects. I've known Seychelles as a tourism place never knew they are these massive.
 
Nigeria has lagged behind the rest of the world in implementing cashless policies, which is why our Naira has been losing value because there was an excess of money in circulation.
About money printing. If we focus on spending using online transactions, that means the money printing is online, there is no much differences. But online transactions is not anonymous, which will reduce manipulations from citizens, which can lead to lesser naira devaluation and lesser terrorism financing.

Limiting the amount of dollars in circulation is also happening; when the cashless policy is fully implemented, the $100 note will no longer be in banks; it is easier to move around with a $100 note, but it would be difficult to move around with a large sum of $20 notes. The cashless policy will then result in many locally made payment gateways, which will eventually create jobs. If we can reduce terrorist funding and criminal activity, we will have achieved a significant WIN.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329

Boss man Igehhh, nothing deh drive my inner motivation except say I just deh only state the matter as I see am. You for expand the number of monthly posts on politics to 20 and see if people no go choose that option.

I still dey chuck mouth for this matter because I know wetin dey at stake. I don already see front.  In the other hand I fit still dey wrong. But I just believe say the main thing for us na make we no begin put rule for thread wey no be board. This thread is self moderated, the OP wey be CryptopreneurBrainboss fit set rules on wetin be spam, and if anyone default, em post go delete. ThankGod him dey active for this thread. The last time I check, our problem no be post quality because Nigerians na quality posters.

Na the problem be that. Any where weh restrictions deh, e deh make some people feel cheated. Ok, if we say we no want to deh count more than 7 posts monthly on politics, what about posts weh no even get anything to do with bitcoin or economy? Another thing be say this politics weh we deh try clamp down on its post count na him deh even control whatever happens with bitcoin and the economy, anyhow weh una look at it.
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
Vave.com - Crypto Casino

Money printing with higher economic output will not result to inflation. Nigeria has the highest GDP in Africa but if compared to our population, it is low. We can do better than that, but we are not because we depend more on imports. In this modern world, another example are the foreign exchanges we depend on, if there are exchanges in Nigeria, there would be increased employment and more taxes to the government.

Because of the primary reason (low production) that causes inflation, CBN tries other ways to prevent it, like this new cashless policy and credit card monthly international spending which he reduced like 2 years ago from over $3000 monthly or so, to $100 monthly.

Nigeria leaders needs to know that the problem starts from low production that leads to unemployment and reduce economic output.

About money printing. If we focus on spending using online transactions, that means the money printing is online, there is no much differences. But online transactions is not anonymous, which will reduce manipulations from citizens, which can lead to lesser naira devaluation and lesser terrorism.
That is true, this cashless policy will lead to the adoption of bitcoin, bet when the cashless flow in all corners bitcoin transaction come dey increase well nd at dat time pipo gede use bitcoin more. But the main problem in Nigeria is not the cashless transaction but as you said production. But production is not also di main problem as of now. But di way and things I take as di main problem na di economy agencies like efcc, icpc, cpc etc are very much weak that di prices of good nd service are not regulated so sellers freely increase price of things on their will... If goods price e dey very low and u get #500 and a cup of rice is #20, then living would be very easy. And u will know what to do with ur little money but because of say things dey cost even u carry #100,000 go market nothing come out, u can only buy very little things.
Even bitcoin adopted in Nigeria things go still dey hard. Weti we need now in Nigeria is di drastically reduction of goods and services
Pages:
Jump to: