Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 19. (Read 732722 times)

hero member
Activity: 868
Merit: 682
Nigeria politicians na thieves dem be. Make I just say most of them, not all. Because e go get some weh still get conscience among them. Remember say the CBN new policy na on top withdrawal and no be on transfer o. Na weekly withdrawals. These politicians can move cash around to different accounts and then begin ask those people weh them use their accounts to withdraw am for them. We go see more of this type of something weh I described here from next year. Just watch.

Na true you talk my brother. Just after dem implement dis policy I was reading a news of a newspaper screenshot posted on WhatsApp TV status that some politicians are already collecting people account details by luring dem with money. They’re doing it to bypass the daily withdrawal limit by funding dis people’s account to withdraw money for dem. If they really want dis policy to be very effective, they’ve to take strict measures with it, if not d reverse na him go still be d case again.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
Misplaced priority, wetin concern spraying of Naira to the price deprecating. When dem no go focus energy on wetin dey important na things like dis we go dey see. Them no know say dem dey destroy the job of minters. First na POS and now this, instead of carrying jobs them dey destroy the ones we been dey use hold body.
My broda man and my sister woman, dis our country way we dey so na big cruise. Where any body, make I no say anybody shah but the people way dey high places go just get up and do as them like. Imagine say person fit get up say, na en turn to rule the nation! That na to tell you say, this country way we dey so, e get people way dey run am. The only joy I get be say, the suffering way dem bring come, e don open so many people eyes to dey look for better.

I mean, dis people suppose dey think the problem of the common man way dem dey represent but, the matter way we dey see be say, th dey do the complete opposite. If you check am, na frm this same suffer most of them commot from breath air o but, them don forget say that kind condition dey exist or no just care. Maybe them feel say, as them take come out so, na so common man too suppose use fine e level.

I just hope say, them no go push person put for bad thing by closing all this opportunities way man dey take chop. I never still know how them want old women for village to survive with this there cashless policy because, e go had person buy goods for there hand. People way no get a count cef, how you wan con dey do transfer for them. Our wahala just too much.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
If CBN no print N500 and N1000 plenty d plan go seriously help ooo and he go affect those politicians badly because too much cash dey no lik to ge carry am Waka for security purposes.now e go be sai if go 10million naira inside car everybody go kno sai you carry money. But are we  sure sai those politicians no go dey use dollars especially on c up coming elections to dey buy votes? I am sure dey 4 done buy dollars keep gain by now. Still all I no with dis withdrawal cash policy, I no sai it go help in one or two ways.
Our politicians are the real Yahoo boys.
The best way na to put death-sentence as punishment for corrupt politicians. They set example with 3 of them and watch everything change.

Boss maybe that one na for olden days nai e for happen,  guy na this kind global world that kind shit no go fit happen again. as for this our country na only miracle nai go fit cleanse the whole Nigerian system and rid the country of this corruption wey deh the heart of every single Nigerian ,because the politicians were once like us and na still the same corrupted mindset dem carry grow go enta that political seats.

Our politicians truly na be the yahoo boys but the virus wey don spread don enta everyone wey deh for the country body and na only God and personal determination to stop very act dat involves corruption in your own way nai the country go fit better
hero member
Activity: 700
Merit: 523
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
If CBN no print N500 and N1000 plenty d plan go seriously help ooo and he go affect those politicians badly because too much cash dey no lik to ge carry am Waka for security purposes.now e go be sai if go 10million naira inside car everybody go kno sai you carry money. But are we  sure sai those politicians no go dey use dollars especially on c up coming elections to dey buy votes? I am sure dey 4 done buy dollars keep gain by now. Still all I no with dis withdrawal cash policy, I no sai it go help in one or two ways.
Our politicians are the real Yahoo boys. They all have a clever way of moving money. We only know the ones that they have allowed us to know. But do you know that this politicians no be one-man Mopol? Na people like you and me they help them run their parole. Dem don weaponize poverty so tey with even 10k some kind boys go fit move anything for them. See eh whether CBN no print N500 and N1000 our politicians go still dey siphon our money. The best way na to put death-sentence as punishment for corrupt politicians. They set example with 3 of them and watch everything change.
Boss wetin you talk na true o,na to kill all the corrupt politicians but who won judge the matter to make them guilty. Na the law or the court or who ? All of them plus politicians and judges all of them na e be politicians o,bcos judge dey pass judgment to favour the politicians wey go pay am well. Nigeria don corrupt to the extend wey be say the court no fit help the common man get justice.

Oya case study, I think Nigeria na federal constitution dem dey practice,wey state say  nobody is above the law,which is supremacy of the law,so that equality go dey in terms of human right between the poor and the rich but when court pass judgment make federal government release Nnamdi Kanu,how far Old Buhari wey no fit think well again no gree obey court order. If u even check am well Buhari fit no even know say Nnamdi Kanu still dey custody,na just some persons wey dey in charge of this mata no won listen to court order becos say dem be Buhari boys.
hero member
Activity: 1036
Merit: 860
Livecasino.io
If CBN no print N500 and N1000 plenty d plan go seriously help ooo and he go affect those politicians badly because too much cash dey no lik to ge carry am Waka for security purposes.now e go be sai if go 10million naira inside car everybody go kno sai you carry money. But are we  sure sai those politicians no go dey use dollars especially on c up coming elections to dey buy votes? I am sure dey 4 done buy dollars keep gain by now. Still all I no with dis withdrawal cash policy, I no sai it go help in one or two ways.
Our politicians are the real Yahoo boys. They all have a clever way of moving money. We only know the ones that they have allowed us to know. But do you know that this politicians no be one-man Mopol? Na people like you and me they help them run their parole. Dem don weaponize poverty so tey with even 10k some kind boys go fit move anything for them. See eh whether CBN no print N500 and N1000 our politicians go still dey siphon our money. The best way na to put death-sentence as punishment for corrupt politicians. They set example with 3 of them and watch everything change.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
If CBN no print N500 and N1000 plenty d plan go seriously help ooo and he go affect those politicians badly because too much cash dey no lik to ge carry am Waka for security purposes.now e go be sai if go 10million naira inside car everybody go kno sai you carry money. But are we  sure sai those politicians no go dey use dollars especially on c up coming elections to dey buy votes? I am sure dey 4 done buy dollars keep gain by now. Still all I no with dis withdrawal cash policy, I no sai it go help in one or two ways.

Nigeria politicians na thieves dem be. Make I just say most of them, not all. Because e go get some weh still get conscience among them. Remember say the CBN new policy na on top withdrawal and no be on transfer o. Na weekly withdrawals. These politicians can move cash around to different accounts and then begin ask those people weh them use their accounts to withdraw am for them. We go see more of this type of something weh I described here from next year. Just watch.
hero member
Activity: 714
Merit: 547
All Nigeria government does is to worsten things for the common man. All these ones wey dem dey do,e no go affect them o because if na cashless policy,them politicians go still dey spray money and go even dey carry large sum of money waka. If u check CBN rules,dem say anything above the daily limit, you go pay some percentage and these bastard politicians go pay all those charge fee becos money dey.

I know say dem talk so neh so that dem go fit dey task those big politicians join too but the thing no go affect dem at all because they’ve the money for it. But still d policy go limit them to the large amount of money denomination wey go dey their possession because dem CBN no go too print N500 and N1000 naira notes plenty like before. All dis na to make naira get value, make we hope say the aim go set achieve make e better for our country all.

If CBN no print N500 and N1000 plenty d plan go seriously help ooo and he go affect those politicians badly because too much cash dey no lik to ge carry am Waka for security purposes.now e go be sai if go 10million naira inside car everybody go kno sai you carry money. But are we  sure sai those politicians no go dey use dollars especially on c up coming elections to dey buy votes? I am sure dey 4 done buy dollars keep gain by now. Still all I no with dis withdrawal cash policy, I no sai it go help in one or two ways.
hero member
Activity: 854
Merit: 597
Somtyms e dey be like say we contri no know wetin d wan use dia tym do and just like wetin @Cryptoprenuerbrainboss tok, did na misplaced priority. As d naira dey lose value so, e no go change anything if dem tok say make we stop to carry cash sef.
  We get the issue of insecurity and sori to digress a bit but recently our bubu go soon receive award on peace and security. I no lie say I shock. We get d problem of economic instability to solve amongst other things and yet wetin him fit choose to face na for pipo to no dey spray moni for occasion. Haba! We need wise up o!
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
Abegy my people make una take this news serious. CBN d do everything in their power to make our currency appreciate for value against dollar. First na changing of naira notes, limiting day and weekly transactions and now they don come up with this one. Just within 2months to the end of this present tenure. Anyway, dem don try. If this can make our naira come alive again. I support am

I no sure say na make naira appreciate make Government dey redesign naira. Redesign no go help naira appreciate. The redesign just help make people wey don too hoard money release am make money for enter circulation again. But the e been help redeem naira that time e fall reach upto N900 to $1.
The withdrawal limit I dey see am as tool wey Buhari wan use enforce this free and fair election him don dey promise this while. When the old money dom commot finish, no body go fit withdraw the new money full 10 Ghana must go back carry dey go polling units. Na the idea be that.

Comrade, this idea for make brain o but as it stands now the economy no ryhme for that policy though but anyhow Sha e go be as the government want am to be. See ehn me I for like am so because this policy go frustrate those politicians wey dey buy vote for election day. Dem no go see money to take buy vote at all no be only that one sef people wey hoard money for house too go bring am out then answer government  how e take happen wey Dem keep that kind money for house make e be say e no go back to the economy for people to smile well. But see o make we also talk the other side too. This new note sef wey Dem want to mint 5000 ehn na enough looting be this o. Na so alhaji Dem go dey carry millions for their babariga dey go their various houses nobody go know. That wan go make the looting get better head for them.
hero member
Activity: 966
Merit: 609
BTC, a coin of today and tomorrow.
Abegy my people make una take this news serious. CBN d do everything in their power to make our currency appreciate for value against dollar. First na changing of naira notes, limiting day and weekly transactions and now they don come up with this one. Just within 2months to the end of this present tenure. Anyway, dem don try. If this can make our naira come alive again. I support am

I no sure say na make naira appreciate make Government dey redesign naira. Redesign no go help naira appreciate. The redesign just help make people wey don too hoard money release am make money for enter circulation again. But the e been help redeem naira that time e fall reach upto N900 to $1.
The withdrawal limit I dey see am as tool wey Buhari wan use enforce this free and fair election him don dey promise this while. When the old money dom commot finish, no body go fit withdraw the new money full 10 Ghana must go back carry dey go polling units. Na the idea be that.
full member
Activity: 303
Merit: 136
Defend Bitcoin and its PoW: bitcoincleanup.com
All Nigeria government does is to worsten things for the common man. All these ones wey dem dey do,e no go affect them o because if na cashless policy,them politicians go still dey spray money and go even dey carry large sum of money waka. If u check CBN rules,dem say anything above the daily limit, you go pay some percentage and these bastard politicians go pay all those charge fee becos money dey.

I know say dem talk so neh so that dem go fit dey task those big politicians join too but the thing no go affect dem at all because they’ve the money for it. But still d policy go limit them to the large amount of money denomination wey go dey their possession because dem CBN no go too print N500 and N1000 naira notes plenty like before. All dis na to make naira get value, make we hope say the aim go set achieve make e better for our country all.
hero member
Activity: 1036
Merit: 860
Livecasino.io
Quote
Could you imagine a better future using Bitcoin?

For those who actually own Bitcoin those who have seen two possibilities of Bitcoin would agree that there is a brighter future with Bitcoin. And he has no doubt about it.

-
Quote
Are there already plenty of people in Nigeria who use Bitcoin?

Are there plenty people using Bitcoin in Nigeria? I would see that Bitcoin is popular among the teeming youths in the country. What do I mean by this? 7 out of 10 youth have heard about Bitcoin while 5 out of 10 youth own Bitcoin or any other cryptocurrency. This is not from a pool but from my experience as a Nigerian living in Nigeria..

Quote
How is the Nigerian government responding to the increased Bitcoin use?
The only way the Nigerian government responded to the use of Bitcoin is by creating their own digital currency which flopped on arrival. They also ban Banks from transacting in  cryptocurrency.
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
Vave.com - Crypto Casino
I would be happy to answer these questions:

- How could Bitcoin help in your specific situation in Nigeria?
- Could Bitcoin give Nigerians a new way of life?
- What do you find particularly appealing regarding Bitcoin technology?
- Could you imagine a better future using Bitcoin?
- Are there already plenty of people in Nigeria who use Bitcoin?
- How is the Nigerian government responding to the increased Bitcoin use?

First of all you are welcome to naija. The bitcoin  dominating City in Africa. I don't know what kind of project you are embarking on. But there is harm in this research. These are my views on your questions
1. Bitcoin has helped me in particular to stabilize my life and cost of living. After the university education, the government could not provide job for the graduates so I key into bitcoin investment as a friend of mine introduced me to it. And I am doing well even in the bear market. And the future is brighter with bitcoin.

2. Of course, those who are serious and patient with bitcoin always have new life. Bitcoin is not a get quick rich investment but it is a long term system because of the bear markets, so those who can endure change their narratives.

3. Well bitcoin is a digital currency which is used to exchange goods (assets) and  services online that out of authorities control (decentralized payment system).

4. As it is stated in 1 and 2, the future with bitcoin is bright.

5. From my introduction, Nigeria is the bitcoin dominant city in Africa. Therefore the population of users of bitcoin in Nigeria is uncountable upon the ban.

6.well there are different propaganda circulating the media that Nigerian Government is planning to tran the youth on cryptocurrencies. That means there is a pre-planned adoption of bitcoin.

Thanks! This helps me quite a lot and that's how I am able to write an article about the situation in Nigeria  Smiley

- Which circumstances contributed to increased bitcoin usage in Nigeria?
- What do you think about the E-Naira?

2 more questions have emerged. I would be happy for another reply, but I'm already super grateful for what I have. There seems to be an awesome Bitcoin community in Nigeria! I am trying to onboard German people to Bitcoin technology, who care about sustainability and human rights. Those people should see what big implications money has and what Bitcoin could do for us. Would you mind sending me a private message?

1. The circumstances that increased the uses of bitcoin in Nigeria is the endsars protest, unemployment, and bitcointalk forum etc

2. E-naira was established after the ban of bitcoin in the country, and the youth didn't use it. And if this cashless policy finally established in Nigeria, the youth will still use bitcoin p2p more because the e-naira is centralized exchange system.
hero member
Activity: 700
Merit: 523
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
All Nigeria government does is to worsten things for the common man. All these ones wey dem dey do,e no go affect them o because if na cashless policy,them politicians go still dey spray money and go even dey carry large sum of money waka. If u check CBN rules,dem say anything above the daily limit, you go pay some percentage and these bastard politicians go pay all those charge fee becos money dey.

Imagine,spraying of money is the fun in dancing and dem say make e no dey but dem go spray money o. Nigeria government na dem be the people wey bible talk about wey go put law but no go ever obey the law. I believe say as a Nigeria man,we no dey fit do anything na to just dey complain we fit dey complain, we go still find alternative way to do our normal things. Na only God go give us help us for naija with dumb ass government.
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Abegy my people make una take this news serious. CBN d do everything in their power to make our currency appreciate for value against dollar. First na changing of naira notes, limiting day and weekly transactions and now they don come up with this one. Just within 2months to the end of this present tenure. Anyway, dem don try. If this can make our naira come alive again. I support am

Misplaced priority, wetin concern spraying of Naira to the price deprecating. When dem no go focus energy on wetin dey important na things like dis we go dey see. Them no know say dem dey destroy the job of minters. First na POS and now this, instead of carrying jobs them dey destroy the ones we been dey use hold body. Them dun implement cashless policy dat one never do them. After all the surfer we dey go through, the small things wey dey give us joy them wan take that one too. Spraying at occasion is a way of life of a typical Nigeria and that shoudn't be taken away.

They're better ways to tackle this whole thing and that's taking Nigerians from a consumption nation to a productive one and not implementing laws everywhere. Na those laws we go chop? Your people dey surfer and the best the government can come out with is laws like this and say they have done their best. The APC government is the worst thing to ever happen to Nigeria and hopefully they don't come back in 2023 because it'll be deadly.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


Thank you my brother for the update. Dem don too decieve us say our votes no go count and yet dem dey buy PVC. If vote no go count why dem dey buy PVC? Why dem dey share money for polling unit to carry influence our conscience.
Make everybody stand up for the truth.
Stand up against people wey think say na dem get this country.
Stand up against "my turn" people wey don already share the country positions without our consent.
Stand up for those who don dey thief and wan be president since 1993 till date and yet dem go talk say na youths be the leaders of tomorrow.
PVC na e sure pass but still manipulation dey coded, now some people day y get like 5 PVC for hand on that day of election wey be their own and dem go use all the five cards vote just because of to collect money five times,underage na another way to do am. Imagine say one same person dey do PVC every time wey national elections won come up

Anybody wey neva go collect him own wet e do make e quick go now o,because e get as e go tey before u know this INEC people go sell am out to party leaders for the ward so that e go be advantage for them to use am on election day vote without you the owner knowledge. Let's kick out bad government for naija and no be by talk but na by action.

This na correct update  sha atleast people wey never get their hands on their own go don know through this means or me self fit tell people for my locality about the pvc update.  Omo election don close well well o and many Nigerians dis time around can boast for themselves that they are actually going out to vote their propose president in their minds inrespectful of the money that they will be given that day and even the government sef deh try to see if all this small coded wey you dey talk comot totally by maybe even turning the whole funds withdrawal system to a cashless one. On that day many tinx go sup wella but we Nigerians, make we make sure say we try vote who dey our mind even if den give u bribe,  no be when we collect dat small change den come suffer again for 4years before we get chance to make impact to the change of government.
full member
Activity: 770
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Cashless Economy Wahala
The other day, I comot with my guys go one Lounge for we area to watch one of the world cup games. Normally, we buy some drinks as we dey watch the game. After the match end, e reach time to make  payment with our bank card, na so the waiter talk say if we wan make payment using their POS we go add N100 for charge. She talk say na so e be. Las las we nor wan talk too much, we pay the extra N100 charge o.

The whole thing come make me dey think say e be like say this cashless economy thing get as e be o. Because e just go against wetin I feel say na how cashless economy suppose be. How I go pay extra charge because say I wan use POS pay for wetin I buy?
How una see am. Anybody don experience this kind thing before?
Na so dem dey charge me even I go supermarket go purchase item with my ATM card. Although e been dey vary from place to place. No be wise thing to get charged for spending your money but na the kind country wey we get.
The funny tin be say bank go still collect their charges too both for card maintenance and transaction fees. I just dey wonder how cashless economy go be.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Life's but a walking shadow!
- How could Bitcoin help in your specific situation in Nigeria?
Personally, Bitcoin has been of tremendous help to me, not only has it changed my financial life, but my attitude towards finance generally, it has given me the mindset of upholding decentralization and privacy. The Nigerian government, just like every other government loves control, but with Bitcoin i've been able to control a fraction of my finance without worrying about censorship or other whatnots.
- Could Bitcoin give Nigerians a new way of life?
Of course, Nigerians are intelligent and resourceful people, so the idea of Bitcoin and fintech generally has been embraced so well within our shores, and despite the fact that we are the leading adopters in Africa now, we still expect the adoption rate in Nigeria to go higher, and for Bitcoin to provide more opportunities for Nigerians.
- What do you find particularly appealing regarding Bitcoin technology?
Decentralization
- Could you imagine a better future using Bitcoin?
Bitcoin is definitely a long term project, one that is sustainable because it has an actual utility, if governments around the world can reduce the rate at which they attack Bitcoin, then i can see a future with Bitcoin being a well acceptable alternative to fiat currencies.
- Are there already plenty of people in Nigeria who use Bitcoin?
Yes there are, but not at the level of mass adoption; and it is used majorly for trading and speculation, there are actually limited merchants that accept Bitcoin in Nigeria, so many people can't use it yet as a medium of exchange.
- How is the Nigerian government responding to the increased Bitcoin use?
They aren't responding favorably thus far, but it isn't basically peculiar with the Nigerian government, many other foreign governments are not responding well to Bitcoin use in their country too. Well, the Nigerian government no longer allows banks process crypto transactions from exchanges (reason why p2p is popular amongst Nigerians), that is so far their biggest attack on the network, but i believe with time the Nigerian government will come good towards Bitcoin.
sr. member
Activity: 588
Merit: 440
Cashless Economy Wahala
The other day, I comot with my guys go one Lounge for we area to watch one of the world cup games. Normally, we buy some drinks as we dey watch the game. After the match end, e reach time to make  payment with our bank card, na so the waiter talk say if we wan make payment using their POS we go add N100 for charge. She talk say na so e be. Las las we nor wan talk too much, we pay the extra N100 charge o.

The whole thing come make me dey think say e be like say this cashless economy thing get as e be o. Because e just go against wetin I feel say na how cashless economy suppose be. How I go pay extra charge because say I wan use POS pay for wetin I buy?
How una see am. Anybody don experience this kind thing before?

Bro e no suppose to be so ooo. I guess say no be your first time to dey use POS to dey pay for services so why you know ask yourself why this wan cone be different? D thing wey really happen be say the waitress use una head collect N100. At the end of the day she fit get like 1k or more from customers. She probably don watch una, dey way una present una self say una be big boys... But one dey e go cast.

You know say all this money is been credited directly into the company's account but no be everyone go pay with POS, some go use cash, so na their she go collect the money or she fit collect wetin them dey sell at that price.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
Na now I confirm say una get money for this country no be lie. If not how 100k weekly limitation go worry una. Me self I no deh do reach 100k weekly. Where the money even deh to withdraw self. How many people deh even earn up to that amount as salaries self for this country, even graduates? My concern na whether CBN and its partners go make the rule deh for everybody, no be only for the less privileged.
The truth be say even if the matter no concern you e definitely concern someone that is close to you my guy, wen we dey reason say some moves by the government no concern us na when them dey try dey do more.

My guy you go deh try read comment well before you go deh attack person. No where for my post weh I talk say e no concern me. My argument be say even these people weh deh complain may not even be making up to that withdrawal in a week. But we deh like complain for everything weh government deh do even when e go be something weh go later favour us. Our concern na to hope say government no go allow certain people privilege, na him I deh talk. For a system to work, sacrifices have to be made. Abroad weh we deh always talk about get strict laws if we no know make we know now. Cashless society go reduce so many evil things and so we have to support government on that, no be to always deh condemn them in every thing.
Pages:
Jump to: