Author

Topic: Nigeria (Naija) - page 257. (Read 554634 times)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
February 09, 2021, 11:42:59 AM
Take https://discord.gg/ahgHyku mak u try put de energei der I don share did link tire I no kwn why to download app dey hard us but una get space and data 4 porn
Cool How you know?  Roll Eyes
Baba I dey suspect u oo u be like person wey go uninstalled bible download porn...na also every day African queen porn pages dey increase in number......

Make un try oo
legendary
Activity: 1414
Merit: 1118
...gambling responsibly. Do not be addicted.
February 09, 2021, 08:49:50 AM
Take https://discord.gg/ahgHyku mak u try put de energei der I don share did link tire I no kwn why to download app dey hard us but una get space and data 4 porn
Cool How you know?  Roll Eyes
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
February 09, 2021, 08:08:02 AM
Throw the link for the discord here na. Abi the link go chop your data ni?
Take https://discord.gg/ahgHyku mak u try put de energei der I don share did link tire I no kwn why to download app dey hard us but una get space and data 4 porn
legendary
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
February 09, 2021, 06:36:53 AM
mak nobodi yarn 4 oyibo language here again cus edey on investigation so pipo eyes full here...
Na true you talk but nor be today their eyes don dey enter here na. You sabi sey anything wey we Naija peeps dey do dey draw attention na  Grin. Another matter be sey as we dey hustle for we local board one of their arguments be sey Naija na still oyibo language dem dey take yarn and sey we nor get single local yarn. But we don dey try reason dem sey pidgin na one unifying yarn for we Naija people. So, from now onwards any persin wey come here yarn oyibo language we go investigate am to know whether na sabour wey wan infiltrate us. Abeg, in case you never put mouth for owa matta on top local board parole, make you rush go Meta now and follow dat CharlesTim thread.

For the merit chart, we no too dey chest merit like water for here base on say na only one source we get, if to say source plenty kperere, we for don reach far for the chart, no be lie.
Na true yarn be dat. If to sey we get another persin join Brainboss for that way owa blessings unto that level for dey highly kajaed!

Abeg we 4 cari d same energy go Bitcointalk discord abi una no get data? Sad na der we fit get Cyrus attention well na him be 2nd in command anytin wey him tell thymos na sure copy.. I dey beg una my broda man my sista woman mak una try borrow join na...
Throw the link for the discord here na. Abi the link go chop your data ni?
legendary
Activity: 1414
Merit: 1118
...gambling responsibly. Do not be addicted.
February 08, 2021, 04:57:15 PM
For the merit chart, we no too dey chest merit like water for here base on say na only one source we get, if to say source plenty kperere, we for don reach far for the chart, no be lie.
No be only on source dey cause the low merit activity for our local thread, if to say we don get local board na, you go see how posts and activities for our side go increase, quality topics and posts go dey, this go make our board more active than before. Na waiting go make the merit increase. Make we dey hope for better tomorrow as some other Nigerians go apply for merit source, na guess oh but waiting I believe go later happen.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
February 08, 2021, 03:12:28 AM
Abeg we 4 cari d same energy go Bitcointalk discord abi una no get data? Sad na der we fit get Cyrus attention well na him be 2nd in command anytin wey him tell thymos na sure copy.. I dey beg una my broda man my sista woman mak una try borrow join na...  Angry  . if u get moni 4 Luno go comot am oo p2p no dey
 I knw say we dey campaigns but mak we try dey show 4 here once or twice a week mak here dey busy lik Aba market
sr. member
Activity: 2590
Merit: 322
Undeads.com - P2E Runner Game
February 08, 2021, 01:43:47 AM
My people, make una just relax on top the crypto ban matta for we cowtry. Una even see the errors wey dey the letter sef for such a big office? E good like that make dem continue to dey disgrace dem gene everywhere dem go. Employ people wey sabi work, sem say no. Na just to chook all their people into offices wey dey pay better money na im dem sabi.

Make I even tell una the truth, this ban go even create more openings for crypto lovers. Make una just watch and see. When coronavirus gbege happened last year we think sey everybody go die and every businesses go collapse. You see dat thing wey dem dey talk about if one way close another one go open. As coronavirus enter town, POS services come increase everywhere. I believe una go don notice this thing wey I talk now sef. So, this Bitcoin ban surprisingly go create many other opportunities for us. The first business wey go boom now na p2p for Naija and across the world. Make we utilize this opportunity well.
Na bad belle people dem bi for that CBN, dey no get sense at all, dem don create FUD for some of my kontri people wey started to dump their coins dey don  spoil show kpatakpata for some people as for me I standa gidigba no shaking bitcointalk don teach me lesson say make I no dey fear for any useless news talkless of this one wey come from my own kontri.
P2P na him be the surest way e dey full berekete for binance where bi say na binance dey escrew any trade sef. I know say many people go find a way out as you talk am, why I go dey go save my moni on top of one useless bank wey go give me shikini interest for a long period of time where cryptos dey give me 5X I dey mad, I better put my moni for crypto and dey take one eye look am.
legendary
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
February 07, 2021, 07:21:51 PM
My people, make una just relax on top the crypto ban matta for we cowtry. Una even see the errors wey dey the letter sef for such a big office? E good like that make dem continue to dey disgrace dem gene everywhere dem go. Employ people wey sabi work, sem say no. Na just to chook all their people into offices wey dey pay better money na im dem sabi.

Make I even tell una the truth, this ban go even create more openings for crypto lovers. Make una just watch and see. When coronavirus gbege happened last year we think sey everybody go die and every businesses go collapse. You see dat thing wey dem dey talk about if one way close another one go open. As coronavirus enter town, POS services come increase everywhere. I believe una go don notice this thing wey I talk now sef. So, this Bitcoin ban surprisingly go create many other opportunities for us. The first business wey go boom now na p2p for Naija and across the world. Make we utilize this opportunity well.
jr. member
Activity: 155
Merit: 7
The dream God is what I embody
February 07, 2021, 04:04:13 PM

Quote
Welcome bro, e no too tay b4 I Sabi say niaja follow dey this forum , any way na hustle bring us here and we go make am  , make you just follow the rules for here and avoid wahala ,
Me I be Igbo boy ,but I dey stay for akwa ibom too, maybe we fit jam one day na
 As for now the matter were dey ground be our govt were ban crypto without explanation , but as we all Sabi them go still unban am ,na just intial gra gra 😂

no be lie bros... na hustle carry me come hia, as for us to jam, me I de EKET oh, as you know EKET dry.... and as government ban crypto trading e no mean say u no KO fit hold your Bitcoin and crypto them, e only mean say na decentralized and peer to peer exchange u KO use....  one way or the other people wey use crypto KO increase pass before as them done ban the trading serf
member
Activity: 123
Merit: 25
February 07, 2021, 03:57:38 PM
Username: Morpheus
State: Akwa Ibom
Username:Murpheus
Gender: Male
State of resident: Akwa Ibom
Skills: Writer and Community Manager


Lemme add this... until now I no been sabi say my brothers and sisters de hia oh... I still be newbie shaa, my account done reach two years or so, but na just recently I begin de active, first time I been come here I been run Comot sha I no fit lie, the website been de confusing lol....

I no fit express joy finish as I come see dis place, and some of us de hold beta position, at least that shows that my people still de get mouth, with good reputation....
Make Una show me place make I keep my bags....
Welcome bro, e no too tay b4 I Sabi say niaja follow dey this forum , any way na hustle bring us here and we go make am  , make you just follow the rules for here and avoid wahala ,
Me I be Igbo boy ,but I dey stay for akwa ibom too, maybe we fit jam one day na
 As for now the matter were dey ground be our govt were ban crypto without explanation , but as we all Sabi them go still unban am ,na just intial gra gra 😂
jr. member
Activity: 155
Merit: 7
The dream God is what I embody
February 07, 2021, 02:57:52 PM
Username: Murpheus
State: Akwa Ibom
Username:Murpheus
Gender: Male
State of resident: Akwa Ibom
Skills: Writer and Community Manager


Lemme add this... until now I no been sabi say my brothers and sisters de hia oh... I still be newbie shaa, my account done reach two years or so, but na just recently I begin de active, first time I been come here I been run Comot sha I no fit lie, the website been de confusing lol....

I no fit express joy finish as I come see dis place, and some of us de hold beta position, at least that shows that my people still de get mouth, with good reputation....
Make Una show me place make I keep my bags....
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
February 07, 2021, 02:51:08 PM
From the two charts I go fit understand say we dey try well well for posting but we gat put am oil and grease, if we go comot shame come here yarn better talk, we for don reach far tey tey.
For the merit chart, we no too dey chest merit like water for here base on say na only one source we get, if to say source plenty kperere, we for don reach far for the chart, no be lie.
Base on the merit matter, na true talk you talk say, na just one source we get and that na Brainboss. People way don reach o apply, make them apply but na liver shah at least, Brainboss fit yarn una as e be so, nothing go spoil if una update am before una try. Na the matter.
From watin i dey see there, i believe say that statistics way dey there so na mainly based on the meriting way dey go on for this our small corner and the way we dey yarn kwa na em display there so. Na the matter we dey cry on be that. Here no dey sweet me the way e suppose dey sweet person, e con be like say, ns the same work we dey struggle to produce talk we dey do here. Na the bonus post place be this o, make we use am wella.
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
February 07, 2021, 12:50:03 PM
<...>
From the two charts I go fit understand say we dey try well well for posting but we gat put am oil and grease, if we go comot shame come here yarn better talk, we for don reach far tey tey.
For the merit chart, we no too dey chest merit like water for here base on say na only one source we get, if to say source plenty kperere, we for don reach far for the chart, no be lie.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
February 07, 2021, 12:30:20 PM
Please, make we na check this, we people go need to dey increase the way we dey post for here, this go later count towards us having local board.

https://bitcointalksearch.org/topic/m.55551963


staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
February 07, 2021, 11:02:53 AM
Mak una go meta go chok mout 4 mata wey dey ground mak we try mak here dey busi smal smal too oo.. mak nobodi yarn 4 oyibo language here again cus edey on investigation so pipo eyes full here...
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
February 06, 2021, 06:04:15 PM
P2p the way forward.
Na the surest way to go be this Charley, if no be this way then our account go block, how about people wey no like p2p like Brainboss, e don be for am oh, how about Luno and some other centralised platforms wey dey accept naira cards, anybody know when them go stop their own? This mumu news now don dey para me, I no get joy like this like this.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
February 06, 2021, 05:16:02 PM
Binance Suspends Deposits in Nigeria Following Central Bank Directive
Quote
Binance has temporarily suspended deposits in Nigerian naira – the country’s local fiat currency – in response to a Friday letter from Nigeria’s central bank (CBN) instructing local banks to identify and close all accounts tied to cryptocurrency platforms or operations.

https://www.coindesk.com/binance-suspends-deposits-in-nigeria-following-central-bank-directive

P2p the way forward.
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
February 06, 2021, 08:08:30 AM
As i read the link, one thing way sweet my belle be say, them gree say na the fastest way of getting transaction done. But then the fact way follow say our mumu country way never fit restrict people from crossing border or even cef, them mumu senators and government officials way never fit operate andriod phone well go just get opportunity seat down dey decide on how to cause wahala for the country no just soft at all. Them no go ever produce anything o or bring up idea or even support the one way Nigerians try bring cef. Na now i dey see why some people dey always say, this country no go better any day because, na the same set of idiots dey rule right from time.

My joy be say, the crypto cef na decentralized something and tools plenty to carry access services online so, na them just dey disturb there cef! Country way go catch kidnapper, carry the news for long after them collect bribe behind closed days, the news go just die and nobody go ask question. I sure say if Oyibo bin still dey rule us, we for don better pass as we dey no. See South Africa nah, abi we no first them get independence, na only to dey kill person dream this country dey for. Thank God for P2P shah, matter no dey.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
February 06, 2021, 06:18:42 AM
now big Belle people stop our enjoyment. Wetin them lack na information, if you no dey inform you dey deform...
That is why we remain in sept since oyino people leave us to rule ourselves since 1960 when we collect independence. No exposure since olden time even till now. Even the United States only want to regulate crypto while many important people have voiced out how it can be detrimental for them in crypto filed. I just always feel ashame when I realize the government are making old papa steps. Please, how can Nigeria be good when this kind of thing is happening, that means we have leaders that can not represent us good in the world. I can bet it that the CBN governor do not know much about cryptocurrencies. Because likely the EndSARs protest made him know about it, see Nigeria without no exposure. And after they have been looking into it, what will first be revealed to novice that even hate something that counter them to stop people from funding EndSARs are:

1. It is used by criminals, but when money gram, Western Union and many like that which are fiat based are more commonly used for scam and many other criminal purposes.
2. Transactions can not be reversed, when banks are the most dubious and most criminal set of organisations in the world.

They can not fathom out this image below and why the need to only regulate not ban.


Abeg if u never join de 9ja bitcointalk telegram group follow join make we chok mouth for mata well.

https://t.me/joinchat/H6WbHB9Foo8YnAQc
Nice one, I don join now self. But, make we no forget say we need to dey active for this forum, Bitcointalk. We need to get our local board, and na our activities wey go determine that. Nice one igehhh. Although, I just got to know you recently, brotherly.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
February 06, 2021, 06:15:27 AM
Abeg if u never join de 9ja bitcointalk telegram group follow join make we chok mouth for mata well.

https://t.me/joinchat/H6WbHB9Foo8YnAQc
Jump to: