Author

Topic: Nigeria (Naija) - page 268. (Read 554634 times)

sr. member
Activity: 1176
Merit: 279
October 16, 2020, 01:45:56 PM
I greet Una for house. I beg make Una see this my book wey I publish.
Baba the book no get link? How we take read am

No too vex for me.

https://bitcointalksearch.org/topic/--5281840
i don see am we no too get no reason am our country na trash

Omo, no reason am the love massive and e Belefu me. Oga Boos, your doings the gimme joy.
member
Activity: 70
Merit: 26
October 16, 2020, 11:38:36 AM
I greet Una for house. I beg make Una see this my book wey I publish.
Baba the book no get link? How we take read am

No too vex for me.

https://bitcointalksearch.org/topic/--5281840
i don see am we no too get no reason am our country na trash
sr. member
Activity: 1176
Merit: 279
October 15, 2020, 09:12:43 AM
I greet Una for house. I beg make Una see this my book wey I publish.
Baba the book no get link? How we take read am

No too vex for me.

https://bitcointalksearch.org/topic/--5281840
member
Activity: 70
Merit: 26
October 15, 2020, 09:07:00 AM
I greet Una for house. I beg make Una see this my book wey I publish.
Baba the book no get link? How we take read am
legendary
Activity: 2226
Merit: 1049
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
October 15, 2020, 03:57:33 AM
 
Btw,.. Which platform you dey get your training materials from?? Me na udemy I dey use but am open to switch if I find any other platform wey better pass udemy

Quote
So far so good, Na udemy be my plug at the moment for web dev courses. But them no get much content on Vue Javascript framework so I dey use frontendmasters and scrimba for some content. I go suggest you check out freecodecamp too. Them get nice resources too.

ok, thank you very much, i go take out time to check out those platforms you mentioned, i don even hear about freecodecamp well well from many people, but i be no take the platform serious, but as you don tell me for here now, i go look their way as soon as possible , thank you ones again and i wish you and everyone else a great day today and every other days.
sr. member
Activity: 1176
Merit: 279
October 13, 2020, 01:35:38 PM
I greet Una for house. I beg make Una see this my book wey I publish.
hero member
Activity: 2030
Merit: 789
Top Crypto Casino
October 13, 2020, 11:03:39 AM
Speaking of this web development thing, me too na front-end I still focus on now, though I hope to enter backend programming soon, just say the thing no dey easy with the way nepa no dey gree bring light for my area, and no be everyday man dey get money to dey buy fuel pour for generator,

Yeah. Light issues na one of the major issues when it comes to coding. Right now, na only developers wey dey on steady paycheck don solve that problem. For people like us wey dey learn, we gats treasure our battery and make the most out of it whenever e get some charge. Na why programming get as e be for this country. You fit wan code but light no go dey to do am.

And that blockchain programming thing, na the next thing wey me self won enter if I finish my web development course, cus i no like to learn something half way, leave enter another, that's why I decide say I go just get patient, finish the web course, then gather money, buy blockchain programming course, then start the journey again.

If you dey check the services section, people dey request for such services from time to time and don't even get much responses/applications. I feel say the field dey untapped especially for the Nigerian market. And crypto go dey big soon so the demand for blockchain developers go increase. I want to be qualified when e increase sha.

Solidity and Javascript na the way forward.

Btw,.. Which platform you dey get your training materials from?? Me na udemy I dey use but am open to switch if I find any other platform wey better pass udemy

So far so good, Na udemy be my plug at the moment for web dev courses. But them no get much content on Vue Javascript framework so I dey use frontendmasters and scrimba for some content. I go suggest you check out freecodecamp too. Them get nice resources too.
legendary
Activity: 2226
Merit: 1049
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
October 13, 2020, 12:27:40 AM
Username: Fivestar4everMVP
Gender: Male
Country and state of resident : Nigeria, Lagos resident
Skills: I be junior web developer ooo, (junior mean say, i still dey learn) but I hope to leave the junior level soon
Quote

Glad to meet another web developer in our community. Welcome bro. I'm also a web developer but I'm focused on Frontend technologies sha. Right now, I dey consider start blockchain programming coz e dey lucrative and e no dey saturated like the web dev space.
Thank you so much brother, I appreciate you and I dey wish you good luck on your exams.
Speaking of this web development thing, me too na front-end I still focus on now, though I hope to enter backend programming soon, just say the thing no dey easy with the way nepa no dey gree bring light for my area, and no be everyday man dey get money to dey buy fuel pour for generator, but i still believe country Sha, i no say one day, e go better, though I don dey hear this thing since when I dey 3 years old,..
And that blockchain programming thing, na the next thing wey me self won enter if I finish my web development course, cus i no like to learn something half way, leave enter another, that's why I decide say I go just get patient, finish the web course, then gather money, buy blockchain programming course, then start the journey again.
Btw,.. Which platform you dey get your training materials from?? Me na udemy I dey use but am open to switch if I find any other platform wey better pass udemy
hero member
Activity: 2030
Merit: 789
Top Crypto Casino
October 12, 2020, 06:06:59 PM
Good evening to all my brothers in this community. I hope una dey fine. The last time I post here na when I rank up to hero Member. Make una no vex say I never dey active on this thread coz I currently get semester exam to tackle since my school don resume so I dey try manage time here on forum.

Regards to the recent happening for Nigeria so, I know say we go win the fight to #EndPoliceBrutality. Abeg if you no dey protest, try dey retweet those tweets. Coz if the country better, na all of us go enjoy am.
So @Lordhermes na Pitaqua homeboy too like Duncan Mighty and even Brainboss? E good like that.

Lol. I also dey PH with oga Brainboss.

I also wan congratulate Posi and LordHermes for their rank up. This year, the Nigerian Bitcointalk community don see some nice rank up. Which is a good step, one taken in the right direction, very soon, we go get our very own local board. God willing. 🙏

Username: Fivestar4everMVP
Gender: Male
Country and state of resident : Nigeria, Lagos resident
Skills: I be junior web developer ooo, (junior mean say, i still dey learn) but I hope to leave the junior level soon

Glad to meet another web developer in our community. Welcome bro. I'm also a web developer but I'm focused on Frontend technologies sha. Right now, I dey consider start blockchain programming coz e dey lucrative and e no dey saturated like the web dev space.
legendary
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
October 12, 2020, 03:42:50 PM
So @Lordhermes na Pitaqua homeboy too like Duncan Mighty and even Brainboss? E good like that. BTW, Brainboss I like your display of own flag for that your avatar. You be true Naija. We be better people, na only owa politicians dem dey make persin feel bad about we country. E sweet my belle well well as end this criminal SARS demonstration dey go on. Another thing we dey give me joy be as I dey see many of owa people dey enter campaigns wey dey fit pay with btc. I know as e be here for naija for peeps wey nor get work. And we dey try escape that frustration with this crypto thing. Una do well oh. @Smartvirus, nor feel bad for that competition thing. Keep trying. I welcome all owa newcomers too. Welcome, wey bread!
member
Activity: 70
Merit: 26
October 10, 2020, 04:35:34 PM
Congratulobia baba I tap into your blessing make baba God do am for me too
Make una jolly this poem from Port Harcourt First Son
(Crying Black Lives)
This your username no be chaise o but no worry, anyhow e be, you be my person and na lifting up we dey do for here. Though, you gay show say, you no go carry shit rub us for face. Na the matter be that.
I don view your poem and e go hard. Make your hand no tire as our hands no go tire too to show anybody way never see road the road. Me na still learner for here o and I go continue to dey learn from all of una especially our senior man @CryptoprenuerBrainboss, the man way anchor all of us for here, the man way carry one full country as flag #sig, the man way dey motivate me in every way and men like Charles-Tim, Nelson4luv, Lordhermes, Fivestar4everMVP just dey join the community but na man way I just get love for too. I respect una and every other person way dey here. Na we get ourselves, make we carry ourselves well.
Baba I dey see your hand work my name represent our continent me na traditional PHC boi I dey loyal to my oga @Lordhermes and all of una wey dey represent naija. @CrytoprenuerBrainboss I tuale baba you na highest I dey see your hand work
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
October 09, 2020, 07:05:16 PM
Congratulobia baba I tap into your blessing make baba God do am for me too
Make una jolly this poem from Port Harcourt First Son
(Crying Black Lives)
This your username no be chaise o but no worry, anyhow e be, you be my person and na lifting up we dey do for here. Though, you gay show say, you no go carry shit rub us for face. Na the matter be that.
I don view your poem and e go hard. Make your hand no tire as our hands no go tire too to show anybody way never see road the road. Me na still learner for here o and I go continue to dey learn from all of una especially our senior man @CryptoprenuerBrainboss, the man way anchor all of us for here, the man way carry one full country as flag #sig, the man way dey motivate me in every way and men like Charles-Tim, Nelson4luv, Lordhermes, Fivestar4everMVP just dey join the community but na man way I just get love for too. I respect una and every other person way dey here. Na we get ourselves, make we carry ourselves well.
legendary
Activity: 2226
Merit: 1049
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
October 09, 2020, 01:52:20 AM
Thank you a lot my brothers and sister wey dey this place. Me I happy wells as I come across this particular group my mind really come down badly Because I be very new person for this place and Dey believe say one day everywhere go really good and beside make we all put heads together and see Wetin we fit do wey go really move this group forward and una wey already Dey so much ahead of us make una try file complain so dem fit reduce the complexity of the site. But as e Dey be make una try carry me along this journey as me I ready bring my head down. Una thank you
I never change my name still remain @celebrityfarmer
I greet you my brother and welcome to the forum ooo, good thing say you locate your root here and congratulations on that one.
On the other hand, I go like to let you know say to come dey send compliant messages to thymos (Abi wetin be him name self) say make him and his team reduce the complexity of this forum go be like person wey look stone finish, come carry water dey pour on top hoping say e go desolve, you know say that one na fruitless journey, my only advice na, any thing wey you no understand for the forum, we dey here for you, just ask here, the first person wey see your query go surly help you out, and i also want make you know say no body know everything here ooo, we all na still leaner in one way or other, so the way forward na for us to always dey help each other...so welcome once again my brother,  hope you enjoy your stay here.
newbie
Activity: 10
Merit: 0
October 08, 2020, 10:43:37 PM
New thread is self moderated to prevent spam and scam like activities. Promise not to misuse this feature.

If you're a quality poster and you feel your post aren't recieving enough merit, apply for MERIT via List of Active Merit Giveaways threads. as you will get merited if you're truly a quality poster.

Hello my africa brothers and sisters, I decided to create this thread for we to hangout since we don't have a local boards were each and every one of us can communicate with our different language.

Username: celebrityfarmer
Gender: male
State of origin: rivers state
Skills;newbie
Feel free to discuss anything on this thread, if you have any questions, myself and others higher level members will be willing to help. You should qoute partially a previous reply if you want to reply to that comment as we try to keep the thread decent and spam free.

Lets try our best to obey every forum rules and regulations and only legal activities are encouraged on this thread.

IMPORTANT AFRICA RELATED THREADs ON FORUM

NOTE:
[1]: Don't trade with a user you just met on this thread unless you trust them and all trade related transaction should he carried out in the Marketplace board and child boards for transpiracy.

[2]: Official language (english and pidgin although you're free to communicate in your native languages).

[3]: First timers should introduce themselves in this manner;
  • Username:
  • Gender
  • Country and state of resident (optional)
  • Skills (Incase a project is looking for someone from your country for that particular job you get hired)
.
[4]:  All discussions are welcomed here and when you want to start a new discussion use this code
Code:
[b][color=red]NEW TOPIC[/color][/b]
followed by your topic subject.

Example: NEW TOPIC: What's your experience on forum so far?

Constructive suggestion are welcome in order to improve discussion on the thread.

If you'll be interested in promoting this thread indicated below (I'm thinking of creating a signature campaign for publicity of this thread to other africa citizens on forum).

Link to signature campaign: https://bitcointalksearch.org/topic/africa-bitcointalk-community-hangout-signature-campaign-5121541
Thank you a lot my brothers and sister wey dey this place. Me I happy wells as I come across this particular group my mind really come down badly Because I be very new person for this place and Dey believe say one day everywhere go really good and beside make we all put heads together and see Wetin we fit do wey go really move this group forward and una wey already Dey so much ahead of us make una try file complain so dem fit reduce the complexity of the site. But as e Dey be make una try carry me along this journey as me I ready bring my head down. Una thank you
I never change my name still remain @celebrityfarmer
member
Activity: 70
Merit: 26
October 08, 2020, 05:48:45 PM
<...>
Congrat brother, na you try pass i swear down, you no gree tire even when your mate them drop down, na way forward be that, as we don help so, na you go reciprocate to your younger ones too, na now the journey start my man.

Congratulobia baba I tap into your blessing make baba God do am for me too

Make una jolly this poem from Port Harcourt First Son
(Crying Black Lives)
I fit count number of our blood them wey don come here commot when them don weak,  if you wan survive for this wale, you gat dey consistent, make your face show for were you sabi talk, no worry, we dey your back. You go do am as @smartvirus don do.
No wahala Gode dey we go sail too
sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
October 08, 2020, 05:46:02 PM
<...>
Congrat brother, na you try pass i swear down, you no gree tire even when your mate them drop down, na way forward be that, as we don help so, na you go reciprocate to your younger ones too, na now the journey start my man.

Congratulobia baba I tap into your blessing make baba God do am for me too

Make una jolly this poem from Port Harcourt First Son
(Crying Black Lives)
I fit count number of our blood them wey don come here commot when them don weak,  if you wan survive for this wale, you gat dey consistent, make your face show for were you sabi talk, no worry, we dey your back. You go do am as @smartvirus don do.
member
Activity: 70
Merit: 26
October 08, 2020, 10:52:39 AM
My people, I hail una o.
I wan thank una for the plenty support una don dey give me since I identify myself with una for here and even before then cef, some of una been don already dey do am for me. Na watin make I con say, as I dey celebrate am for the forum, I gat come invite 💌 una to celebrate with me.
Las-las, I don rank up as FULL MEMBER for the forum and e sweet my body say una hand dey for the process way carry me reach there. I thank una well well!
So, I prepare small thing to carry celebrate am and I go drop am here:
  (Congrats on archivement) Round leaves of gold
I just hope say una fit view am and e sweet una for body.
Make una enjoy.

Your doo-doo brother
       SmartVirus[/i]

Congratulobia baba I tap into your blessing make baba God do am for me too

Make una jolly this poem from Port Harcourt First Son
(Crying Black Lives)
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
October 08, 2020, 10:22:34 AM
My people, I hail una o.
I wan thank una for the plenty support una don dey give me since I identify myself with una for here and even before then cef, some of una been don already dey do am for me. Na watin make I con say, as I dey celebrate am for the forum, I gat come invite 💌 una to celebrate with me.
Las-las, I don rank up as FULL MEMBER for the forum and e sweet my body say una hand dey for the process way carry me reach there. I thank una well well!
So, I prepare small thing to carry celebrate am and I go drop am here:
  (Congrats on archivement) Round leaves of gold
I just hope say una fit view am and e sweet una for body.
Make una enjoy.

Your doo-doo brother
       SmartVirus[/i]

member
Activity: 504
Merit: 57
October 06, 2020, 05:17:09 PM
Username: Fivestar4everMVP
Gender: Male
Country and state of resident : Nigeria, Lagos resident
Skills: I be junior web developer ooo, (junior mean say, i still dey learn) but I hope to leave the junior level soon

Happy to join my brother here

Na my oga @Mpamaegbu carry me come ooo, i thank him well well for letting me know say Goat meat pepper soup and Dog meat pepper soup dey here with fresh palm wine 🥛

And i also greet everybody wey dey here una well done oooo🖐️🖐️
Mehn, omoh person never see your eye for this jungle before and you show like person wey don tey for here since 2016, omoh, baba where you bin first hide go,
@Mpameagbu, you try well well bring am out from where him bin dey, I carry my two hands up welcome you Baba,.

Oga mi, my hands tall pass your own ooo, i lie down for ground self join, you understand wetin oyibo pipul mean when dey talk say this person na "king of kings" ? na you be that ooo, na you be baba of babas, oga of ogas , i twale for you and every other oga for here, i respect una well well, one love my brothers .
Omo see halling, guy you don work for palace before how you take know the way to praise person sotai him go dash you him kidney, but come ooooo this endSARS matters no reach here. Because na the endsars matters we dey settle since two days now for my area ooooo.
legendary
Activity: 2226
Merit: 1049
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
October 06, 2020, 02:15:35 AM

Jump to: