Author

Topic: Nigeria (Naija) - page 265. (Read 554634 times)

legendary
Activity: 2226
Merit: 1049
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
November 08, 2020, 02:25:18 AM
Very soon BTT sef go get Port Harcourt branch  Grin. Una don plenty for dat angle now. I hope una go arrange a kind of get together this festive period, to relax and eat Bitcoin money small. I hope the Obigbo wahala nor reach your side sha? Wike na big disappointment.

Abi, wike na fuck up man, afta all e para see wetin dey happen for e door pose. The story no be here oh like bloody sometin na e dey happen der. About the get together, if chance come out we suppose organized am but I sure by dat december time most people go dey busy, me especially but make we dey see how d tin go play out.
This get together thing for make brain well well, as e go be a very good opportunity for all of us to meet each other in person, share crypto stories and ideas, and if possible self, we fit from this opportunity, organize ourselves, launch our own crypto project/company wey go serve us, our children, our country and the globe as a whole, we fit do am, the most important thing na for us to put ideas together...Abi wetin una think?
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
November 07, 2020, 06:28:54 AM


I salute you all. I’m happy to be a member here and would love to add some good topics about our community and other vital information about Nigeria and Africa in general but I have problem. I don’t know how to make my fonts style Red as instructed. I have tried so many ways but to no avail. I want to post, please I need guideline on how to make the alphabet of my topic red in color.
Press on 'Change Colors' as you can see it at the top right part of the above image. If you first press on bold after selecting what you want to color, you can then press on the change color, it will work after selecting the color of your interest. But it will not work directly without pressing on icons like bold, instead, you can input it manually like you see below

Code:
[color=green]I am Crptomagma[/color]
[color=orange]I am Crptomagma[/color]
[color=navy]I am Crptomagma[/color]
I am Crptomagma
I am Crptomagma
I am Crptomagma

Feel free to ask more questions.
member
Activity: 350
Merit: 37
★777Coin.com★ Fun BTC Casino!
November 07, 2020, 06:00:16 AM
I salute you all. I’m happy to be a member here and would love to add some good topics about our community and other vital information about Nigeria and Africa in general but I have problem. I don’t know how to make my fonts style Red as instructed. I have tried so many ways but to no avail. I want to post, please I need guideline on how to make the alphabet of my topic red in color.
member
Activity: 91
Merit: 35
November 04, 2020, 11:04:02 AM


Anybody dey put eye for the oyibo election any update so far? Belike market dey confused as e just dey para (go up and down) in the last 24hrs. Story for ground be say if trump win e go moon but if e lose e go dump. Just apply caution if you dey market as whales go like use this opportunity achieve badly.


I hail you boss, I dey watch for CNN and e dey look like Biden dey lead by electoral votes oo but dat be from 83% of vote counts so anything fit happen as the same thing happens for last election wey Hilary dey look like she go win but last minute na way e bring for am. Anything wey go happen there, i hope say crypto no go dump bad. I wish we go build our own board for here oo, make we all come together and make it work. We plenty for here, make e no only be about posting on bounty board. We for do something oo.
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
November 04, 2020, 04:48:41 AM
Very soon BTT sef go get Port Harcourt branch  Grin. Una don plenty for dat angle now. I hope una go arrange a kind of get together this festive period, to relax and eat Bitcoin money small. I hope the Obigbo wahala nor reach your side sha? Wike na big disappointment.

Abi, wike na fuck up man, afta all e para see wetin dey happen for e door pose. The story no be here oh like bloody sometin na e dey happen der. About the get together, if chance come out we suppose organized am but I sure by dat december time most people go dey busy, me especially but make we dey see how d tin go play out.

Anybody dey put eye for the oyibo election any update so far? Belike market dey confused as e just dey para (go up and down) in the last 24hrs. Story for ground be say if trump win e go moon but if e lose e go dump. Just apply caution if you dey market as whales go like use this opportunity achieve badly.

For those wey dey distrub me for inbox do understand say e no go increase your chances of me giving you merit if you no get quality post for your post history. Sadly I have to say this as I dey notice some kind behavior among ourselves, make we no allow jealousy and envy kill our spirit. Love your brothers at all cost and support each other when even the opportunity presents itself.
legendary
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
November 04, 2020, 02:05:02 AM
Username:crptomagma
Gender: Male
State of resident (optional): Portharcourt
Skills: Crypto Enthusiasts, Visual communicator, Fx- trader
Wellucome, wey bread crptomagma. E good as you come identify with your Naija people here.

Very soon BTT sef go get Port Harcourt branch  Grin. Una don plenty for dat angle now. I hope una go arrange a kind of get together this festive period, to relax and eat Bitcoin money small. I hope the Obigbo wahala nor reach your side sha? Wike na big disappointment.

This 1 na original talk. Dem self sabi and na im make dem dey kick against am. Fowls
Na real fowls dem be true. I hear for radio sey dem don begin hunt down key protesters for that #endsars movement and blocking their bank accounts.
member
Activity: 350
Merit: 37
★777Coin.com★ Fun BTC Casino!
November 04, 2020, 12:20:00 AM
Username:crptomagma
Gender: Male
State of resident (optional): Portharcourt
Skills: Crypto Enthusiasts, Visual communicator, Fx- trader

I salute everyone here fundamentally. It’s important we keep our eyes on watch tower for the days are evil especially those from Nigeria because as e be now the country dey hot. Even in the face of the  prevailing circumstances in our country we shall continue to excel and never to stumble. My advice for all of us don’t give up on your dreams, keep believing and when it’s time to do bitcoin business with anyone be sure of the person or better still let’s all transactions be carried in the right board for security reasons. No loose guard, always be guided and seek for advice from others. E get why!
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
November 03, 2020, 08:10:41 AM
Hello house in addition to this thread for African community on bitcointalk I also suggests we have a telegram group where we can discuss other matters as it relate to the promotion of the general concept of cryptocurrency and other digital matters and creating awareness and relationship with each other as we seek to grow in our knowledge and access to information. There for I have created a telegram group which is will share to Link here for who ever want to join the discussions.
https://t.me/crypto9jainfo

E mak sense 2 much. I think make we give am 2 our boss, the numero uno, the big man, the covid-19 palliative supporter even wen d govament hide the pepo food and palliatives 4 ware houses across Naija, him (da boss) dey arrange with men men, dey feed pesins 4 Naija. We all sabi the Oga na. Boss I hail oo  Grin

@Mpamaegbu

Quote
(3) Online voting dey important to implement. That na wetin go really make politicians believe sey true true power dey the people hand because any of them wey do anyhow we go show pepper online. If dem got do just this three things ehn, kai, politicians will sit up sharperly!

This 1 na original talk. Dem self sabi and na im make dem dey kick against am. Fowls
member
Activity: 504
Merit: 57
November 03, 2020, 05:20:30 AM
Hello house in addition to this thread for African community on bitcointalk I also suggests we have a telegram group where we can discuss other matters as it relate to the promotion of the general concept of cryptocurrency and other digital matters and creating awareness and relationship with each other as we seek to grow in our knowledge and access to information. There for I have created a telegram group which is will share to Link here for who ever want to join the discussions.
https://t.me/crypto9jainfo
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
November 02, 2020, 06:54:04 PM
My people una well done oo, my name na Emma and I dey base for Rivers state, port Harcourt, I dey very happy to see my broders here , e dey give me joy, I no even know say place like dis dey for dis forum wey I fit see my people if not I for don link up since but thanks to my paddi, my close friend wey introduce me here , I know say like dis our country get as e b, but with youth like us wey get sense we fit change everything. So I say make I introduce my self here and try to relate with my brothers too.
You na welcome, we hope say you don know about the forum small, if any help, no think ham two time before asking. I happy to know sey you be Naija, you are welcome ones again.

Binance Labs–Backed ‘DeFi Credit Union’ Bringing Higher Yields to Savers in Nigeria
A Nigeria-based startup is looking to bring decentralized finance (DeFi) to the world of credit unions. Built on the Binance Smart Chain, Xend Finance announced Monday its public launch and a $1.5 million strategic funding round.

With backing from Binance Labs, Google Launchpad, AU21 Capital, TRG Capital, Matic co-founder Sandeep Nailwal and others, Xend aims for financial inclusion in the developing world by converting deposits into crypto and harvesting yield on DeFi platforms like Compound and Aave.

Quote
“A major problem faced by these credit unions or cooperatives is a constant devaluation of the currency, because most of the time our economy is unstable,” Xend founder and CEO Aronu Ugochukwu told CoinDesk in an interview.
I hope bitcoin don solve this problem though.

I go like if we discuss about this project, na good project or go result to DeFi hype and dump?

https://www.coindesk.com/binance-labs-xend-finance-nigeria-defi
jr. member
Activity: 170
Merit: 1
November 02, 2020, 06:56:53 AM
My people una well done oo, my name na Emma and I dey base for Rivers state, port Harcourt, I dey very happy to see my broders here , e dey give me joy, I no even know say place like dis dey for dis forum wey I fit see my people if not I for don link up since but thanks to my paddi, my close friend wey introduce me here , I know say like dis our country get as e b, but with youth like us wey get sense we fit change everything. So I say make I introduce my self here and try to relate with my brothers too.
member
Activity: 504
Merit: 57
November 02, 2020, 06:52:17 AM
Make I drop this here. Na a kind of encouragement e go be for some to continue whatever hussle wey we dey struggle with.

We fit don here or know them before though


* I was raped at the age of 9: -Oprah Winfrey
* I was in prison for 27 years: -Nelson Mandela
* I got pregnant at 17, during my secondary school days: -Genevieve Nnaji
* I didn't even complete my university education: -Bill Gates
* I contested the presidential election 3 times and failed: -Muhammadu Buhari
* I once sold plantain: -Inetimi Odon (Timaya)
* I used to serve tea at a shop to support my football training: -Lionel Messi
* I slept under the bridge in lagos: -Ramsey Noah
* I sold rat poison : -Patrick Okorie (Patoranking)
* I started out as a firewood selling orphan, I have tasted poverty: -Atiku Abubakar
* I was once a prisoner: -Olusegun Obasanjo
* I was an unwanted baby, my mother almost aborted me: -Cristiano Ronaldo
* I was formerly a maid: -Mercy Johnson
* My family was so poor that even poor people called us poor: -Pastor E.A. Adeboye
* I was once a bus conductor: -Atunyota Akpobome (Ali Baba)
* When I remember my past, it was poverty. When I pass on the road, people usually laugh at me: -Duncan Okechukwu (Duncan Mighty)
* I was in the university for 9 years: -Ayo Makun (AY)
* I was a school dropout: -Mark Zuckerberg
* I grew up in a slum at Ajegunle: -John Asiemo (Daddy Showkey)
* I was rejected by facebook when I applied for a job there in 2009: -Brian Acton (WhatsApp co-founder)
* I begged for a chance to perform on stage for free for just 5 minutes, but I wasn't given the chance: -Francis Agoda (I Go Dye)
* I once had no shoes: -Goodluck Jonathan
* I was rejected from birth by my father because he didn't want a girl: -Chika Ike
* I got pregnant when I was in SS3 and was banned from singing in church choir: -Aituaje Iruobe (Waje)
* My family was the poorest in my village; I sold firewood, I was a butcher and also a hairdresser: -John Okafor (Mr Ibu)
* I used to live in an orphanage as a motherless baby: -Ali Bongo Ondimba
* I was once a corn seller: -Chisom Okoroji

WHAT'S YOUR STORY???

Believe that GOD can convert:
- Your discomforts to comforts
- Your pains to gains
- Your story to glory
- Your shame to fame
- Your losses to profits
- Your tears to smiles
- Your sorrows to joy
- Your debts to credits
- Your mess to message
- Your foes to friends
- Your dreams to realities.
Amen

REMAIN BLESSED
Thank you for creating this thread on the forum, this one don given us chance to yan as we like as the matter take concern us because we black people need stay together to take helep our self develop and grow.
member
Activity: 504
Merit: 57
November 02, 2020, 06:13:39 AM
My people I hail,
I for join the talk wey dey ground though but never sabi how things dey go for this forum cause my blood brother gangan (user Posi) just introduce me here.
I greet all the people (Charles-Tim, nelson4lov, CryptopreneurBrainboss, Mpamaegbu, Upgrade00, Gozie51, BIT-BENDER etc.) for the house una well done and I beg una make you put through.
Show brother some love.

#End Sars #Police Brutality #End Bad Government
Welcome brother just take your time sabi how tins dey go for here and the people were you don know already na men were don run things for here wela so them go help you put you through. We are all one here so na knowledge all of us the look for, just read very well and go through the forum it very rich in terms of vital information and resources, this forum is the most popular and important crypto library.
full member
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
November 02, 2020, 04:34:02 AM
Make una no vex oh say I no dey post here like dat, even normal forum posting dis days dey hard me. I just dey too occupied. Concerning my promise, eh I never get enough sMerit on me but I dey see wetin all of una wey participants write. When Small tin enta my hand I go do the needful just continue and keep this thread active.
No problem boss nothing do you, thanks.
Ma brodas na wah for dis country we dey inside, just imagine how the government take end the matta for ground without doing anything. Even dat mumu wey dem dey call desmond idiot (yes idiot) dey talk rubbish. E don't n clear for our eyes say the government no regard us the youths.
The thing really weak me the way government take end the matter oh, after the kin massacre for lekki toll gate, buhari just come live come talk rubbish, say make youth stop to protest, him no even cap anything about the massacre way happen on the 20th of October 2020,like this na failed state we dey, after buhari speech everybody just weak for the protest walka, 2023 election go hot sha,for Desmond Elliott him just ruin the whole childhood memories i get of am, totally disappointed
Anyways for music lover#MadeInLagos don finally drop atleast one good thing don from the countey of recent as na only entertainment dey do the country proud, the rest an waste.
I no be wizkid fan sha, buh mehn base on wetin I dey hear, omo the album wack, everywhere I go I dey hear the same thing even some wizkid fans dey vex, I also hear say the only one way mad amongst all na that "GINGER" way him feature burna boy, na that one I go find way go download confirm am sha.
full member
Activity: 1190
Merit: 123
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
November 02, 2020, 04:21:28 AM
My people I hail,
I for join the talk wey dey ground though but never sabi how things dey go for this forum cause my blood brother gangan (user Posi) just introduce me here.
I greet all the people (Charles-Tim, nelson4lov, CryptopreneurBrainboss, Mpamaegbu, Upgrade00, Gozie51, BIT-BENDER etc.) for the house una well done and I beg una make you put through.
Show brother some love.

#End Sars #Police Brutality #End Bad Government
Welcome bro, just take am jeje with time you go become boss for the forum, enjoy.
sr. member
Activity: 1162
Merit: 276
November 01, 2020, 08:28:10 AM
Make una no vex oh say I no dey post here like dat, even normal forum posting dis days dey hard me. I just dey too occupied. Concerning my promise, eh I never get enough sMerit on me but I dey see wetin all of una wey participants write. When Small tin enta my hand I go do the needful just continue and keep this thread active.

Ma brodas na wah for dis country we dey inside, just imagine how the government take end the matta for ground without doing anything. Even dat mumu wey dem dey call desmond idiot (yes idiot) dey talk rubbish. E don't n clear for our eyes say the government no regard us the youths.

Anyways for music lover#MadeInLagos don finally drop atleast one good thing don from the countey of recent as na only entertainment dey do the country proud, the rest an waste.

Damian Marley and Burna go hard on those tracks Wizkid call their attention, I done give up on naija matter tey tey even we wey our parents no too get the money. Dem dey support the government base on say dem believe say na suffernness be everything. I just taya Baba
legendary
Activity: 2226
Merit: 1049
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
October 31, 2020, 09:45:29 PM
Politicians used hausa guys in Abuja and other cities to hijack the protest and cause damages.

If government can be so wicked to even release the prisoners from jail just to hijack the endsars protest, it's quite clear how low and dangerous they can get. They are just hungry for power at all cost not giving a damn about the future generations. Make we youth keep pushing for better tomorrow
The thing wey dey pain me pass na how innocent people dey loose their precious life ontop matters like this, if to say as all this things dey happen, 4 or 5 politicians don die on this matter, Belle for sweet me small cus no be only the blood of innocent citizens wey dey fight for a better life suppose spill for any matter like this..... God, we call upon you to come and help Nigeria, we can not do it alone anymore, save my country, Nigeria from destruction.... Amen
member
Activity: 91
Merit: 35
October 31, 2020, 05:03:20 PM
Politicians used hausa guys in Abuja and other cities to hijack the protest and cause damages.

If government can be so wicked to even release the prisoners from jail just to hijack the endsars protest, it's quite clear how low and dangerous they can get. They are just hungry for power at all cost not giving a damn about the future generations. Make we youth keep pushing for better tomorrow
member
Activity: 70
Merit: 26
October 31, 2020, 07:19:11 AM
This is Zamfara State not Somalia the rate of insecurity is too much

When the youths came out to protest against bad government  Northerners were against it. They even started pro-sars. Politicians used hausa guys in Abuja and other cities to hijack the protest and cause damages. The rate of massacre today in Zamfara was something else please pray for them.#Zamfara



member
Activity: 91
Merit: 35
October 30, 2020, 08:21:48 PM
Even the youths we were hoping they got our backs, but they've been bought, they are also greedy and now being exposed by their ignorance. It's good they are showing their true colors now so we know who's with us
Jump to: