Pages:
Author

Topic: [ NAIJA BOARD PIDGIN TRANSLATIONS ] - page 3. (Read 949 times)

sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
November 29, 2023, 06:07:53 AM
#3
New translation added by sokani, op has been updated.


I don't know if everyone will this your idea but as for me I like am because it will reduce di spamming of di local board with di translations. And I believed this matter we Don talk before. Brainboss sef don create thread for them to drop their translation thread and I no know what happened after the creation of the local board, that thread was abandoned and everyone bring their words here in the main board. But if everyone go gree let us drop am here.

Well, you do well for ur talk @Mate2237. But actually, the op no be to compress all translation. D main reason why I create dis thread nai be say make people Dem wey dey look for translated threads find Dem easily. If u notice, all d translated threads dey scattered follow our local board and If person one read any, Dem go need to con dey look for these threads page by page. But with dis thread, Dem go only need to search for d one wey Dem want read click the link and e go carry Dem go there asap.

Sha e wan be like d thread wey brainboss create sha, but we local board don talk say make Dem disband all the translation make e no dey one single thread. na e make brainboss lock d translation  thread and people com dey drop translation for main board. D idea of merit, no be only our local board start am for translations so that one no supposed be problem. So long say Dem no spam or abuse translation because of merit, problem no dey that one. D thing be say make Dem no always dey put hope for merit wen Dem run translation as that one no good and show say u dey hunt and fish merit and I no fit call dat one translation.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Enjoy 500% bonus + 70 FS
November 28, 2023, 01:44:57 PM
#2
Op let me first recommend your effort on this wonderful threads. Weti you do and talk na correct one. Yes as you compressed the translation threads into one nai good so that they will not come and spam the main board but instead na here dem go come. But one thing you have to know be say though you talk am for the op but the main thing wey dey make them to do di translation na because merit and nothing more and if not who wan translation those plenty things and at di end nothing come out. Like the guy dat has the highest translation has used it to rank up so newbies will also use it to rank up. And one thing be say if dem drop am here people no go too see and read and give them merit unless the op the translation pm the original owner of the thread to over view or any other method they use.

I don't know if everyone will this your idea but as for me I like am because it will reduce di spamming of di local board with di translations. And I believed this matter we Don talk before. Brainboss sef don create thread for them to drop their translation thread and I no know what happened after the creation of the local board, that thread was abandoned and everyone bring their words here in the main board. But if everyone go gree let us drop am here.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
November 28, 2023, 01:06:03 PM
#1
My country people, I greet una. Well so far I thank everyone for we board for adding values in Dem own way to take make d local board better, and dis one no only don reduce spamming but also don create good image for we local board. So far, as regards translation, many of our members dem don take Dem time to take translate so many threads wey carry better information con drop am for our local board. dis one don help dose of us wey no too dey aware of dis information for forum, to take know say dis tins dey exist and help Dem know how watin Dem be for d thread.

I notice say dis thread Dem dey of help, and Dem many well well. since everyday, many members dey create post, so many threads go dey go down and new ones dey come up. And some members no go wan try go dey check one by one for dis important translated threads for pidgin wey dey our local board. dis one con make me reason am say, to take help, we supposed add all dis thread for one post so e go dey easy for Dem to find any translated threads wey dey we local board. Like dis now, we don get 51 translated threads for pidgin and 15 members we don volunteer to run d Translations. I go like,  make we also take time tay appreciate dem for d wonderful work wey Dem dey do too because e no easy at all to translate.

lastly, dis thread go also help reduce the possibility of repeated translations, possibly spamming. that na Because I notice say many translated thread dey twice and dat one na Because d ops no dey aware of available translation already. but with dis thread constantly being updated, our people dem wey wan translate go fit dey check d thread first, before Dem go translate.



|Translated by||Translated thread in pidgin| | AUTHOR |
|____16_________________________77_______________________________________________________            
| Chiwell Everythin wey you wan know about ES Volcano Bond and you dey fear to ask am|fillippone|
| Chiwell Is diversification 2 different coins really be good advice 4 Newbies?|1miau|
|Stable090 12 years don pass and people no still sabi how dem go use Bitcoin or waiting e good for |GazetaBitcoin|
| Chiwell [Votin 2022] Bitcointalk Communiti Awards icopress
| sokani De Crypto Anarchist Manifesto - Make all of us read am|GazetaBitcoin|
| Chiwell Dere are 2^256 private keys out dere: hw big is dat numba?|fillippone|
| Hatchy Everything wey you wan know about ES Volcano Bond but dey fear to ask|fillippone|
| Chiwell Debunkin di "Bitcoin na environmental disaster" argument|fillippone|
| Hatchy TRADE VS HODL, make we avoid wahala.
|1miau|
|makus 5 Resources to use take teach ordinary person about bitcoin|fillippone|
|Forever1015 ogbonge things wey pesin supose sabi for bitcoin matter|fillippone|
| Chiwell [Free Entry ]CONTEST ICC MENS WC 2023 AND DISCUSSION  Gladitorcomeback
|sokani[banned mixer] - Premium Bitcoin Mixer | Launched in 2018 ️[banned mixer]
| chiwell Things wey dey Important to know: Difference Coin / Token and shady marketing|1miau|
|Hatchy[Guide] Tins to reason,before u join signature campaign wey Dem dey paycryptopreneurbrainboss
|knowngunmanNa why people go dey use SegWit addresses.|1miau|
|sokaniHow 2 take add Bitcoin addrs. 4 Electrum/difference btw sweep & import pri. keys|1miau|
|Dzwaafu11List of useful bitcoin block explorers, E they very important make we know this..|1miau|
|MiaChloeHow to add a Bitcoin address to Electrum / difference sweep and import priv. key|1miau|
| Chiwell Trade vs. HODL - avoid traps|1miau|
|sokani[ANN] [banned mixer] - CoinJoin Crypto Mixer: Your anonymity na our priorityUniJoin
| Hatchy Service announcement: [AOBT] ALLIANCE OF BITCOINTALK TRANSLATORSPorfirii
| Hatchy [Script] Imgur to TalkImg - automatically fix ur pictures wey don spoilTryNinja
| MiaChloe Button and tools guide|MiaChloe|
| MiaChloe Recent matter suppose make pipo move Dem coin go their wallet|o_e_l_e_o|
| MiaChloe Y beginners need to de shine eye 4 their privacy mattero_e_l_e_o
| MiaChloe Why E de important to avoid to de tell people about crypto way you get|1miau|
| cryptopreneurbrainboss Everythin wey you wan be know about bitcoin futures but fear no gree you ask am.|fillippone|
| cryptopreneurbrainboss Meritnalyf: Hw 2 dey get alert 4 smartband on merit nd wen dem wryt ur name|fillippone|
|DavidvictorsonStock-to-Flow Model: Modeling Bitcoin's Value with Scarcity|fillippone|
|Hyphen(-)Anythin u wan know about BTC option bt u de fear to ask|fillippone|
|DavidvictorsonEverythin wey you wan be know about Grayscale BTC Trust but fear no gree you ask am!|fillippone|
| Agbe Everythin u wan know about BTC option bt u dey fear 2 ask.fillippone
|Hyphen(-)How You go Fit Secure Your Seed Phrase wit Washers|fillippone|
| Agbe Governs dey come 4 traders!GazetaBitcoin
| Agbe ; Cryptocurrency nd digital money Palava by di state|GazetaBitcoin|
|sokaniGoverns try to limit de public to access of information and freedom long long time ago|GazetaBitcoin|
|MeCscReal Stori--Watin you go see wen person theft ur identity ||Comot hand from CEXs oh|GazetaBitcoin|
|NheerWhy Reputation de Important for Free Market|GazetaBitcoin|
|DavidvictorsonWetin Phil Zimmermann's Dey Reason about PGP  - Make all of us read am|GazetaBitcoin|
|NheerBitcoin - Revolution wey de bloodless |GazetaBitcoin|
| chiwell TalkImg.com - Image hosting 4 BitcoinTalkjoker_josue
|sokaniHelp Bitcoin help Ukraine!|GazetaBitcoin|
|Stable090 A Declaration of Independence for cyberspace - make we all read am|GazetaBitcoin|
| Hatchy the Lighting network FAQ|Rath_|
|sokaniSilk Road Case: De Real, Untold Story. Na Karpelès be Satoshi or DPR?thetext.|GazetaBitcoin|
|NheerThe Oppression wey governs' dey show bitcoiners fit turn against dem GazetaBitcoin
|AmphenomenonBitcoin securiti and safetiCharles-Tim
|sokani De call for Julian Assange || De WikiLeaks Manifesto - Make all of us read am
 
GazetaBitcoin
| Chilwell Unboxing Ledger Nano S Plus 2023.joker_josue
|ChilwellList 4 interesting Bitcoin statistics1miau
|sokaniLoyceV's Beginners guide on how to use the Trust system correctlyLoyceV
|sokaniDe dream of Cypherpunks, libertarians and crypto-anarchistsGazetaBitcoin
|Stable09012 years don pass and people no sabi how dem go use bitcoin or Wetin e good forGazetaBitcoin
| MiaChloe [Pigin: Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message (Linux Only)Learn Bitcoin
| MiaChloe [MLM – a dangerous marketing strategy1miau
| Chiwell [Voting 2023] Bitcointalk Community Awards 🏆]|icopress|
| sokani Why KYC dey extremely dangerous – and useless|1miau|
| Egii Nna D RISKS WEY DEY EXODUS EXCHANGE FUNCTIONS ( HOW COINSWITCH SCAM PEOPLE )|1miau|
|Dzwaafu11Bitcoin vs altcoins-projected marketcap.|1miau|
| chiwell Old, formerly used keys / seeds Make we dey always saved am, and not throw away1miau
| Hatchy How u go fit tay run d 2FA feature for BitcoinTalk|Husna QA|
| Egii Nna Another suggestion if you wan use table for bitcointalk|1miau|
| Egii Nna Bitcointalk and Reflinks: make wuna no do referral-spam, ahbeg|1miau|
| chiwell HODL na purely a mental challenge1miau
| MiaChloe Make sure say u no de waste BTC 4 fees way 2 high– step by step guide (Electrum)1miau
| chiwell [Guide]How you go create your customized Bitcoin-Address (vanitygen)–stepbystep1miau
| Hatchy Campaign to improve posting quality for local boards|1miau
| chiwell Historical Coinmarketcap: ranking for all cryptos at any time from the past1miau
| Hatchy NERDMINER: Bitcoin lottery miners|fillippone
| chiwell Bitcoin halving only 100 days away1miau
| Hatchy 🥧 Bitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition 🥧|RickDeckard
| Chiwell How we go take Generate a signed BTC transaction using Electrum and Trezor  krogothmanhattan
| Chiwell Importing Vs Sweeping Private Keys; Wetin you need to know  logfiles
| Chiwell Wetin be Address Poisoning Scams?  Pmalek
| chiwell [ANN] 1miau BBCode table formatting discussion service1miau
| Hatchy [Android Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message dem|Learn Bitcoin

All these wonderfull efforts na these people Dem na e put Dem

Chiwell                  
Hatchy
MiaChloe
sokani                      
Agbe              
Nheer                    
Davidvictorson.      
Stable090.  
Egii Nna
cryptopreneurbrainboss
Hyphen(-)
Dzwaafu11
makus
Forever101
knowngunman
MeCsc
Amphenomenon
20
11
8
7
3
3
3
3
3
2
2
2
1
1
1
1
1

Chiwell with the highest Translations so far, and a total Translations of 14, we thank you brother for your wonderful effort wey you don put together to take run all dis translations. And for other people Dem wey don also translate, Make una keep up d good work.

Quote
MAKE WE NO FORGET SAY, TRANLATIONS NO SUPPOSED BE A WAY TO FISH OR HUNT FOR MERIT, SO IF U DEY DO ANY TRANSLATIONS, MAKE YOU DEY TRY TAKE YOUR TIME TO PASS THE RIGHT INFORMATION THROUGH OUR LOCAL LANGUAGE PIDGIN AND ALSO REVIEW YOUR WORK BEFORE YOUR POST AM, DAT WAN GO HELP OTHER MEMBERS WEY WAN READ AM TAY FIT UNDERSTAND AND GASP THE WHOLE IDEA OF DTHREAD. GOOD LUCK AND THANKS TO YOU ALL.

(NOTE AS NEW TRANLATIONS DEY COME UP, I GO CONSTANTLY DEY UPDATE THE LIST FOR THIS THREAD, SO MAKE UNA TRY DEY COME CHECK HERE FIRST FOR ALREADY TRANSLATED THREADS BEFORE U ATTEMPT NEW ONE.

IF ANY TRANSLATED THREAD WEY UNA SEE AND NO DEY HERE, ABEG MAKE UNA HELP ME DROP AM FOR THIS THREAD SO I GO UPDATE THE OP)

Pages:
Jump to: