Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 16. (Read 1517371 times)

sr. member
Activity: 392
Merit: 262
Lohamor Family
Username : I_Anime
Gender : Male
State : Edo
Skills : Software and Web dev
Omo why some of whona dey add Nationality   
Abeg who get PVC way try go vote and nor just to go vote but person vote wisely. May God help us
You are warmly welcomed to naija board. I hope say you don do your own vote. I see say you don dey coupe with the forum activities, take your time learn more so that things go dey easy for you to follow up. Feel free to ask whatever dey confuse you because we be one big family.
sr. member
Activity: 644
Merit: 271
Username : I_Anime
Gender : Male
State : Edo
Skills : Software and Web dev
Omo why some of whona dey add Nationality   
Abeg who get PVC way try go vote and nor just to go vote but person vote wisely. May God help us
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
Username: DiMarxist
Nationality: Nigeria
State : Akwa Ibom
Location: Iket Epkene
I thank God for locating this board. I have been wandering around in the forum without knowing that my country board is here. I dey happi say, I finally find out.
Welcome brother... Na our corner be this and we dey happy to welcome you to our local joint where we dey torchlight many mata as e concern we country and your input would be very much appreciated. 🍷
sr. member
Activity: 448
Merit: 264
VPN Friendly & Exclusive Bonuses!
Username: DiMarxist
Nationality: Nigeria
State : Akwa Ibom
Location: Iket Epkene
I thank God for locating this board. I have been wandering around in the forum without knowing that my country board is here. I dey happi say, I finally find out.
hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
Username:Alphakilo
Gender (optional)
State of resident (optional)
Skills:
I dey very happy say i discover this forum.
E don tey wey i don dey find this kind forum and i thank God say i don discover am. And now i get time to focus on the forum.
Abeg make una show me the way. As una know road na una i go dey follow.
I dey here to learn more about cryptocurrency and Bitcoin in particuler. I greet una.

You dey welcome mate and one thing I also want let you know be say as long as you don identify yourself as naija people go don know say you from naija and the major reason why dose questions dey there na to better let us know ourselves for ease of communication and I go advice you drop the skills you get and e fit be graphics designing, painting, drawing, just anything you know say you fit do just incase person need your services because you never can tell who might be needing your services.

Welcome mate and abeg try to make your post get quality because dem dey appreciate quality over quantity and abeg no copy person work and anything wey no be you write, abeg reference that work and feel free to ask anything you wan ask because we all dey here to learn and hustle life.
sr. member
Activity: 616
Merit: 281
Username:Alphakilo
Gender (optional)
State of resident (optional)
Skills:
I dey very happy say i discover this forum.
E don tey wey i don dey find this kind forum and i thank God say i don discover am. And now i get time to focus on the forum.
Abeg make una show me the way. As una know road na una i go dey follow.
I dey here to learn more about cryptocurrency and Bitcoin in particuler. I greet una.
member
Activity: 120
Merit: 30
pie 🥧 context 😋😋
Username: CryptopreneurBrainboss
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria/Port Harcourt
Skills: Signature, Bounty, Community and Customer service management.

My experience so far on this forum is great, I have come to understand if you follow forum rules you'll be fine and when it comes to merits just keep on producing quality post in the best way you can and in no time the merits will start coming in their numbers.

Hoping to hear from you guys soon.
[/quote username Rockson1 CEO Rockson and Deborah enterprise,into buying and  selling of building materials and general contractor, my company is register with CAC, Gender Male,country Nigeria, state Bayelsa, I greet on na oooo as I come join here for d first time waiting I see make me happy b cos e no easy to dey here as one family, waiting I wan ask be say which day how're youths dem go stop  to sell their future to politicians for small money, I wan to ask d money wey CBN print where the money dem go na  b like say politicians don collecte all ooo, abeg my company needs financial empowerment if any cash empowerment program dey way need small and medium enterprise wey dey register with CAC make or na let me know, we even get smedan certificate.
hero member
Activity: 1260
Merit: 765
Top Crypto Casino



Senior bros I they greet oh I loyal,na you try past for this hama wei you create for us na God go bless you na so so excel you go de excel.

Welcome to the 9ja local board, just make sure to say you follow all the rules of the forum and you will be fine, read more and talk less unless you have something important to talk about.
-Above all keep your motivation high because sometimes the journey dey tiresome but just knkw that Rome was not built in a day.
-So keep the spirit high and never give up, and in no time you self go follow u understand waiten dey happen for here.
-Once again you are welcome.
newbie
Activity: 15
Merit: 1

Username: Techguysally
Nationality: Nigeria
State: Nasarawa
Location: lafia

Greetings everyone..omoo joy wan kill me for here as I join this bitcointalk forum, I been get interest well well for bitcoin na em my paddi tell me say make I come join this forum say my people they here well well and I go learn very well , I be student oh and you know say no be everything they go teach you for school, as I done join my people for here I go learn a lot from my seniors.

Senior bros I they greet oh I loyal,na you try past for this hama wei you create for us na God go bless you na so so excel you go de excel.
sr. member
Activity: 392
Merit: 262
Lohamor Family
Username: Sydneyskies
Country and state of resident: Nigerian-Canadian(British Columbia)
Developing Skills: Training on Data Analysis and SQL.

We dey this side dey run tinz ...legit work opportunities dey for does wen wan japa.. slow and steady wins! one love!
Welcome to the forum and our local board.  To be a legendary is not easy,but you can achieve it,if you stay focus on your dreams,as these are the wishes of everyone here. Take your time to navigate round the different boards here and don't rush into commenting on topics that you don't have knowledge on to avoid moderator from deleting your post. Read more and make research on your own, this will enable you have fact on some topics discussed. Bros,if u dey confuse on anything,feel free ask us for here,so that you no go break out your leg for public.
member
Activity: 579
Merit: 13
Are you kind to your neighbor? Think it through

We dey this side dey run tinz ...legit work opportunities dey for does wen wan japa.. slow and steady wins! one love!

How pha na oga, you fit run one thread with regards to legit opportunities o; i sure say e go help many people and if dem get sponsorship too; na correct lambo e go be for us too. Abi how you see am ?

Good day guys i greet you all,  Omo I jus de happy as i jus find out about this place and e con de sweet me say na my people de here. I no still believe my eyes say naija get their personal place like other people that mean say dem recognize us here be dat. I’m really happy joining you guys here and i wish to learn from you guys.

I greet you too; na the best platform to learn and grow more in bitcoin knowledge you de
no shaking!
hero member
Activity: 742
Merit: 559
Username: Nheer
Nationality: Nigeria
State : kwara
Location: ilorin
Skills : student

Good day guys i greet you all,  Omo I jus de happy as i jus find out about this place and e con de sweet me say na my people de here. I no still believe my eyes say naija get their personal place like other people that mean say dem recognize us here be dat. I’m really happy joining you guys here and i wish to learn from you guys.
newbie
Activity: 2
Merit: 0
Username: Sydneyskies
Country and state of resident: Nigerian-Canadian(British Columbia)
Developing Skills: Training on Data Analysis and SQL.

We dey this side dey run tinz ...legit work opportunities dey for does wen wan japa.. slow and steady wins! one love!
member
Activity: 308
Merit: 32
I am extremely happy to join Bitcoin Forms. I am a newbie user. My dream is that one day I will rise from a newbie to a legendary position..

Username. Mr.corol
Gender. Male
Skills. Students
Welcome on board bro, the dream is cool, only hardwork can make it a reality. The forum is a good one as you get to meet divers people from different places, even our very own naija people,  you get to learn different things and invest in your knowledge about other things too and most importantly digital currency Which has taken over the world today,  it's when I got to this platform I realised all this while I was on social media I was wasting my data and time, so bro welcome once again my senior men for here go tell you other things wey you gats know too just feel free to ask.
newbie
Activity: 28
Merit: 15
I am extremely happy to join Bitcoin Forms. I am a newbie user. My dream is that one day I will rise from a newbie to a legendary position..

Username. Mr.corol
Gender. Male
Skills. Students
welcome to forum and welcome to the naija board. Na very nice dream u get so and i pray you achieve this dream but to achieve it you have to be dedicated and determined and make you de contribute to the forum. I hope you don de familiar with the forum rules if not make you read this as our senior men talk for here
https://bitcointalksearch.org/topic/newbies-read-before-posting-1689727
https://bitcointalksearch.org/topic/unofficial-list-of-official-bitcointalkorg-rules-guidelines-faq-703657
member
Activity: 168
Merit: 58
I am extremely happy to join Bitcoin Forms. I am a newbie user. My dream is that one day I will rise from a newbie to a legendary position..

Username. Mr.corol
Gender. Male
Skills. Students
hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
Username: Belarge
Gender :Male
State of resident: Rivers State(Port-Harcourt)
Skills :Drumming and Singing,

My people I greet una oo, my name na belarge o, and I be new born baby for this forum o, I don too hear about the better better things una dey do for this forum, nai I say make I join una, abeg as I dey here I go dey ask questions oo, and abeg make una try dey reply me and dey direct me make I no go astray abeg,

I really get interest for Bitcoin normally, I dey even plan to invest when small money go enter my hand, but one of my friend say make I come join this forum so I fit learn and know more better about Bitcoin, na that my friend nai come direct me to this forum,
And I believe and know say una go hold my hand to direct me and my God go bless una the way en dey bless una already...

Welcome on board brother and I also want you to know say nothing good comes easy and one of the highest and fastest way to learn na to ask and you'll get responses.
I also want you to know that criticism is highly allowed here and I think is a wake up call say you have a vision and since you're here to learn about Bitcoin, I eat to let you know that you're at the right place and you should do well to go through this articles below for easy sail through this path
https://bitcointalksearch.org/topic/general-bitcoin-wallets-which-what-why-1631151
https://bitcointalksearch.org/topic/newbies-read-before-posting-1689727
full member
Activity: 574
Merit: 100
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Username: Belarge
Gender :Male
State of resident: Rivers State(Port-Harcourt)
Skills :Drumming and Singing,

My people I greet una oo, my name na belarge o, and I be new born baby for this forum o, I don too hear about the better better things una dey do for this forum, nai I say make I join una, abeg as I dey here I go dey ask questions oo, and abeg make una try dey reply me and dey direct me make I no go astray abeg,

I really get interest for Bitcoin normally, I dey even plan to invest when small money go enter my hand, but one of my friend say make I come join this forum so I fit learn and know more better about Bitcoin, na that my friend nai come direct me to this forum,
And I believe and know say una go hold my hand to direct me and my God go bless una the way en dey bless una already...
sr. member
Activity: 812
Merit: 455
Username: Sexylizzy2813
Nationality: Nigeria
State : Rivers
Location: Port Harcourt

I just feel this joy inside me when person wey introduce me to this Bitcointalk con tell me say naija piple get their own hood, senior Bros I appreciate for this community you create for us.
Na my first time to enter this hangout thread..
newbie
Activity: 28
Merit: 15
Username: Aliosky
Nationality: Nigeria
State : osun
Location: osogbo
Skills : i be painter

Greetings everyone
I just came across this board as i de read person post so, e con shock me say dem get place wey naija people de fit relate with each other well. I de happy as i don locate dis places so. I am new to the forum abeg make una carry me along too. Thanks
Pages:
Jump to: