Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 218. (Read 1030464 times)

hero member
Activity: 1498
Merit: 702
I dey salute una for the house and wishing you all happy weekend, I been get this question wey I want to ask o, that why naija no dey for the local board of the forum, wetin dey appen, shey na our fault ni or them fault, abeg wetin we see to this oh.
Firstly it's not our fault that we haven't gotten a local board yet, I honestly think maybe the forum should make a clear memo or article about the requirements to meet before a country can get a local board, so we can know how to go about it, I must have not been active here before but by number of pages on this our board I think it isn't bad, so if when can have a memo or article about the critical to meet, we would know how to channel effort so we can at last get our nigerian local board.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
I dey salute una for the house and wishing you all happy weekend, I been get this question wey I want to ask o, that why naija no dey for the local board of the forum, wetin dey appen, shey na our fault ni or them fault, abeg wetin we see to this oh.

Dis na matta we don address tayah but theymos dey form buhari for where we dey. Well my findings na say we never plenty of the forum atleast of we plenty, dey never identify themselves and local board don tire dey reason d thing mata. Make we just dey dey active and wait for any new local board to come on board, I dey believe say we go follow. Like now, na only us dey worry well.

Small time make una dey bump dat Charles trend na small small we go reach dat promise land. If we fit dey bump am like monthly so theymos fit dey get the OT e go make sense. Like reason dis thing, theymos dey update DT every 1st of the month, so make we target am, dey bump am for morning on that 1st atleast when e dey do e update e fit see am.

In the mean time na campaign to keep the board active na e we dey on any discussion wey you believe go bring talk come dis trend, just drop am no reason wetin e concern, we get men dem wey go follow you talk. Weda na ball oh, politics or BBNaija just bring am make we talk.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I dey salute una for the house and wishing you all happy weekend, I been get this question wey I want to ask o, that why naija no dey for the local board of the forum, wetin dey appen, shey na our fault ni or them fault, abeg wetin we see to this oh.
We don try our best to get our own local board, we don request for it two times but not given yet, the last time we requested for it na even this year. We just need to focus more on achieving it, our activities here go count towards achieving local board, although if we get a common local language, it would have helped, but something good may still come up if we no relent.
full member
Activity: 140
Merit: 128
I dey salute una for the house and wishing you all happy weekend, I been get this question wey I want to ask o, that why naija no dey for the local board of the forum, wetin dey appen, shey na our fault ni or them fault, abeg wetin we see to this oh.
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
How is/was the buyer supposed to know that the funds which he or she bought or want to buy is a stolen fund?
Lots of questions and questions with little answer I guess, if what you said is true, then, this is highly unfair on the buyers, except the buyers know the funds are stolen and still went ahead to buy cus its cheap, then that's a different story but then, the question, why the exchange allow the scammers to place the sell order still lingers.
Na here way the biggest question of all dey for this matter. E con make the thing dey like deliberate act to just hold person funds for hand. Like the way our local banks dey do way be say, feds go fund them to pay people, them go just hodl am small via say, them wan use am trade and earn small profit. Sometimes, e dey tire me when you go enter to check your account with biometric for your front, the go still tell you bring ID and na you stand there...

Make I no move plenty but, e dey wrong in this regard say, na you advertise something @Exchange and then, you dey crucify who wan buy abi who buy like say, e know watin sup normally and na decentralized shit we dey run so. How them wan even start to dey judge the matter cef...!
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
---snipped---
Not you key not your coin, if you are using centralized exchange, your account can be frozen at any time due to suspicious transactions, also like you don comment, scammers dey very smart, we don know how scammers can be so anonymous and put another person for trouble. But, we should know that to have full control, we need to use noncustododial wallet, some will first prefer to mix the coin, some people will prefer to make use of CoinJoin wallet like Wasabi and then perform ricochet to make the coins not/less suspicious before making use of custodial exchanges, but noncustodial exchanges like Bisq is still the safest while users still need to be careful of scammers, but you own the private key to your address. Only what I can use centralized exchange for na to do p2p transactions within the exchange which I know no issue go dey, and use reputed exchange like Binance, and as CryptopreneurBrainboss talk ham, use verified merchants is better.

paxful(I no even know whether this one na p2p exchange)
Paxful na p2p exchange.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Make God continue to the lead and guide him children ooh, make person no go use him head carry wetin he no know anything about.

I dey tell you. Me I dey use Binance P2P the moment you just login you go see scammers tayah, like dey plenty of their ehh but if you dey wise you no go fall mugu. For binance option dey to only trade with those dey done verify as merchant and na their I dey based. I never trade with number traders because their price dey always too good to be true. How person go dey sell naira for 700/$ where e theif the money from?.

Na only if you greedy na e dis people go dey use you shines. Remitano too cost of you wan buy and low if you wan sell na e make I no dey use dem I get account their as well. For the other mata, you no go blame the exchange, dey only take action when the transaction get flags.

Normally the coin fit dey the exchange and dey no go know but if time to excute transact, d system flag the Bitcoin as stolen den their system go automatic detain am.
legendary
Activity: 2380
Merit: 1082
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Guys these days scammers are pushing stolen funds to exchanges and once you pay, exchanges freeze your accounts. Be mindful who you are buying bulk coins from. Overly cheap coins and bulk coins with no sources too sometimes has egbese. I can’t start dropping screenshots or proofs of that. Try to use decentralized exchanges if you receive coins on exchanges. In the quest to make  10k profit, I pray we don’t pay 5m debt
Now, my question is, why would this exchange(s) accept the stolen funds in the first place? Why did they even allow the scammer to place a sell other? Why didn't they froze the scammers account immediately they deposited the stolen funds? Why did they allow innocent buyers to buy the stolen funds from the scammer only for them to turn and block the innocent buyer's account,? How is/was the buyer supposed to know that the funds which he or she bought or want to buy is a stolen fund?
Lots of questions and questions with little answer I guess, if what you said is true, then, this is highly unfair on the buyers, except the buyers know the funds are stolen and still went ahead to buy cus its cheap, then that's a different story but then, the question, why the exchange allow the scammers to place the sell order still lingers.
It's easier said than done. You would think the exchange would take responsibility.  I have occasionally encountered scammers in p2p exchanges they are very cunning
OK, na now you talk wetin I hear, say the exchanges dey cunning, well, me never encounter any of this kind of problems before ooh since 2016 wey I enter this industry, maybe because I no too dey into p2p trading Sha, the first local exchange wey I start with when I enter crypto na luno, from luno, I moved to remitano, na remitano I still dey use till now, though I get account for other p2p exchanges like localbitcoin, paxful(I no even know whether this one na p2p exchange) etc, but I never for ones use any of this exchanges.
Make God continue to the lead and guide him children ooh, make person no go use him head carry wetin he no know anything about.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
Guys these days scammers are pushing stolen funds to exchanges and once you pay, exchanges freeze your accounts. Be mindful who you are buying bulk coins from. Overly cheap coins and bulk coins with no sources too sometimes has egbese. I can’t start dropping screenshots or proofs of that. Try to use decentralized exchanges if you receive coins on exchanges. In the quest to make  10k profit, I pray we don’t pay 5m debt
Now, my question is, why would this exchange(s) accept the stolen funds in the first place? Why did they even allow the scammer to place a sell other? Why didn't they froze the scammers account immediately they deposited the stolen funds? Why did they allow innocent buyers to buy the stolen funds from the scammer only for them to turn and block the innocent buyer's account,? How is/was the buyer supposed to know that the funds which he or she bought or want to buy is a stolen fund?
Lots of questions and questions with little answer I guess, if what you said is true, then, this is highly unfair on the buyers, except the buyers know the funds are stolen and still went ahead to buy cus its cheap, then that's a different story but then, the question, why the exchange allow the scammers to place the sell order still lingers.
It's easier said than done. You would think the exchange would take responsibility.  I have occasionally encountered scammers in p2p exchanges they are very cunning
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
@Pokapoka124 Gee boys done wise up, dem dey use innocent guys like us as pickers. If you know how many contacts I dey get ehh like sometimes I go just weak say I no do the trades as the money much. Funny part dem go request your address and if you no dey careful na dat address dem dey give their clients to fund you and when yaweh gaz na the address dem go report and god punish you the address dey linked to your real Identity, your own na sorry as you dey go join hush for that side.

Wetin man wan ro na, na just God dey help us for the industry we enter, within you no know fit put you for prison and no body go believe you say no be you dey run am. 

@igehhh all ur yarning for dat Afghanistan matta fit be true as I dey fear those people die. You see USA fear dem pass satan oh. If dem dey help you no be free oh  dey get other intentions na e make I dey laff any country wey dem dey say dem dey help. If dey give you suya, go check your cow because na there dem go most likely get d meat from.
legendary
Activity: 2380
Merit: 1082
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Guys these days scammers are pushing stolen funds to exchanges and once you pay, exchanges freeze your accounts. Be mindful who you are buying bulk coins from. Overly cheap coins and bulk coins with no sources too sometimes has egbese. I can’t start dropping screenshots or proofs of that. Try to use decentralized exchanges if you receive coins on exchanges. In the quest to make  10k profit, I pray we don’t pay 5m debt
Now, my question is, why would this exchange(s) accept the stolen funds in the first place? Why did they even allow the scammer to place a sell other? Why didn't they froze the scammers account immediately they deposited the stolen funds? Why did they allow innocent buyers to buy the stolen funds from the scammer only for them to turn and block the innocent buyer's account,? How is/was the buyer supposed to know that the funds which he or she bought or want to buy is a stolen fund?
Lots of questions and questions with little answer I guess, if what you said is true, then, this is highly unfair on the buyers, except the buyers know the funds are stolen and still went ahead to buy cus its cheap, then that's a different story but then, the question, why the exchange allow the scammers to place the sell order still lingers.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
 Guys these days scammers are pushing stolen funds to exchanges and once you pay, exchanges freeze your accounts. Be mindful who you are buying bulk coins from. Overly cheap coins and bulk coins with no sources too sometimes has egbese. I can’t start dropping screenshots or proofs of that. Try to use decentralized exchanges if you receive coins on exchanges. In the quest to make  10k profit, I pray we don’t pay 5m debt





legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
---snipped---
You really got valids points. About the funding, I no know exactly if Biden was referring both to US and Nato allies funding or the amount of total funds contributed by US excluding the Nato allies contributions, but we did know say US is capable of funding a project up to that amount and they invaded Afghanistan with full force to fight terrorism.

We believe say the eyes of other countries wey terrorists dey terrorize don open now, the best help can only come from within the country, if the brain no dey to fight this extremists, they can take over a nation in which no other country go help. But, I believe say Nigeria no dey worst to the extent Boko Haram go invade Nigeria for now and take over the government as it happened in Afghanistan. Even if something like that go happen, we for done dey know. For now, e no go happen, but Nigeria needs stronger military to tackle Boko Haram.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
[....]
Girls were not allowed to go to school. Women were not allowed to have public life. If any women was found as a prostitute, the women will be stoned to death and deemed legal by Taliban. Women were not allowed outside of their home except they wear burga (the dress that will cover them from head to toe, not even hijab) and only if a male relative accompany them.
Women were the victims of the sharia law but they were ready to amend it to allow women get a formal Education up to the University level and also end to the stone to death stuff for women caught sleeping with another man. They are Muslim and those laws are not new.

L
Quote
Yet, it was obvious with fighting jets, thousands of armour tanks, military equipments. I get your point, but 300000 foreign soldiers including Afghan milliary should be able to combat Taliban successfully.
They didn't go to end the war they wanted America presence on their soil in an attempt to prove a point.UN never approved the mission even the one going on in Iraq.


Quote
also when the argument was that the country's government are not ready (putting in enough potential) to end the terrorists group, I think it is not worth it at all.

Where is the 3000,000 Afghan military wey US claims to have trained and equipt from the billions of dollars NATO contributes annually? My brother America is the most corrupt country in the world na just that their own corruption graduate from Harvard University. Did you know how much den bill Nigeria when we needed help fighting book haram via Chibok girls?bro leave this yeye people. The war for East is the only excuse why they are still the world power today even not China has overtaken them in everything except military strength.

Quote
I believe US in Afghanistan for 20 years would help the Taliban to have some change of mind about againsting their women right abuse, although just a guess.

US mission was to steal money from NATO and remain world power.

Quote
I do not think US were in power but the Afghan government will surely favour US, if US were in power, why are they withdrawimg their troops now, People like to mix up things when it comes to politics.

They want to show off military power just watch very soon den go invade again and take over power so that the world will depend on theirr military strength. Just watch.

Everything I dey tell na direct info from The White House and Kabul
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Na America and other members of the NATO make Afghanistan what they are today, the Afghan were doing much better under the strict regime of the Talibans before the US invasion in 2001.
Girls were not allowed to go to school. Women were not allowed to have public life. If any women was found as a prostitute, the women will be stoned to death and deemed legal by Taliban. Women were not allowed outside of their home except they wear burga (the dress that will cover them from head to toe, not even hijab) and only if a male relative accompany them.

US was attacked before US military invasion just as you commented in one of your previous posts.



Na the same thing dey happen for our military den go collect trillion of Naira for weapons yet we nodey see, e dey go back pocket.
Yet, it was obvious with fighting jets, thousands of armour tanks, military equipments. I get your point, but 300000 foreign soldiers including Afghan milliary should be able to combat Taliban successfully.

The Talibans are fewer than Al-Qaeda yet about 900k+ soldiers was deploy from US and NATO to fight less than 80k illiterate Talibans without proper military training for 20 years and den still lose to Talibans  Grin make una shine eyes where US dey ooo
Illetrates but not illetrate when it comes to gun fight and war. US military tried their best, but is it worth dying in a country where you have spent 20 years to combat terrorists that do not not want to change after US military mission has been accomplished, also when the argument was that the country's government are not ready (putting in enough potential) to end the terrorists group, I think it is not worth it at all.

I believe US in Afghanistan for 20 years would help the Taliban to have some change of mind about againsting their women right abuse, although just a guess.

They are not cowards they were single-handedly put in power by the US after they took power from the Taliban so ever since then na US been dey control both the economy and military of Afghanistan, the Afghan government were just following rules, even when the US withdraw troops and asked them to have peace talk with the Taliban the Americans knew what was coming. All planned.
I do not think US were in power but the Afghan government will surely favour US, if US were in power, why are they withdrawimg their troops now, People like to mix up things when it comes to politics.

United State president later made it clear that American goal was not after counterinsurgency or nation's building, that American goal is to against terrorism, preventing terrorists attack on American homeland.

Quote from: Biden, US President
Went to Afghanistan almost 20 years ago, with clear goals 'get those who attacked us on September 11 2001' and make sure Al Qaeda could not use Afghanistan as a base from which to attack us again. We did that, we severely degraded Al Qeada in Afghanistan. We never gave up the hunt for Osama Bin Laden and we got him, that was a decade ago.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
US dey use the Afghan war dey use diver taxes to their pocket in the name of fighting
Please, can you explain more about this, only what I dey read na how US done spend a lot to combat Taliban
Thé gaol was to wash money from the tax bases of the US and other NATO members and not to end war in Afghanistan. Most of the billions of budget going to Afghanistan was not really going to the Afghanistan and since it was meant for security nobody dey put eye on how dem use am so the money nodey go anywhere. The video I posted explain deep. Na the same thing dey happen for our military den go collect trillion of Naira for weapons yet we nodey see, e dey go back pocket.

The Talibans are fewer than Al-Qaeda yet about 900k+ soldiers was deploy from US and NATO to fight less than 80k illiterate Talibans without proper military training for 20 years and den still lose to Talibans  Grin make una shine eyes where US dey ooo

Quote
I think the question should be 'why Afghan government are so coward despite US were helping them', the blame should be on recently dethroned Afghan government, 20 years of support is not easy.

They are not cowards they were single-handedly put in power by the US after they took power from the Taliban so ever since then na US been dey control both the economy and military of Afghanistan, the Afghan government were just following rules, even when the US withdraw troops and asked them to have peace talk with the Taliban the Americans knew what was coming. All planned.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Pls be reminded that these followers and so called fanatics were purely illiterate and they respect their teachers even than the God they serve, all we need is prayers my brothers.
Illiteracy and bad economy can fuel terrorism, some terrorists no get option than no hope the country can cater for their needs with high level of unemployment, but more dey to terrorism than that.

---snipped---
Boko Haram also have their goals, I still just dey happy say they never go more beyond Borno, they want to try enter through Borno and to Yola, Adamawa, Bauchi and spread from North East to North West. I have been reading it in news recently how bandits in Zamfara and maybe some other North West bandits are traveling to North East for training, they dey go to Boko Haram for training. But recently Nigerian army dedicated to wipe some bandit hideouts in Zamfara. We no know what the future can bring, these terrorists are deadly, Nigeria military are needed to be stronger to defend the country. If Pantami can have such thinking before, we know how many Northerners can also be thinking...

US dey use the Afghan war dey use diver taxes to their pocket in the name of fighting
Please, can you explain more about this, only what I dey read na how US done spend a lot to combat Taliban

Still perplexed as to why Americans and other NATO members have been battling less than 200,000 Taliban forces in Afghanistan for..[...]
I think the question should be 'why Afghan government are so coward despite US were helping them', the blame should be on recently dethroned Afghan government, 20 years of support is not easy.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
We need flush dem all out before dey turn Afghanistan on Nigeria oh. Dis tin na wey dey happen for afgha fit dey motivate dem and before we know na, yaweh don gaz. People self no fit get their own money wey dey bank oh. Make una just get the idea now say if e happen here na same thing go happen, no trust banks.

Na America and other members of the NATO make Afghanistan what they are today, the Afghan were doing much better under the strict regime of the Talibans before the US invasion in 2001, since then Afghan turn victim and slave for their own country, US dey use the Afghan war dey use diver taxes to their pocket in the name of fighting one useless war for 20 years... I been don write on this matter before I go drop the quote.

Still perplexed as to why Americans and other NATO members have been battling less than 200,000 Taliban forces in Afghanistan for..[...]
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Pls be reminded that these followers and so called fanatics were purely illiterate and they respect their teachers even than the God they serve, all we need is prayers my brothers.

I fear those people make I no lie, no be small something I dey see for CNN and online via Twitter oh, I see video wey people dey fall from plane wey dey sky like as the plane they take off people grab onto am just to escape dats to reason u say the matta no go easy for Afghanistan. Sometimes I dey tank God say no matta how Nigeria crises be we dey get small sense not to turn am into war.

I no dey say our own batta but atleast e dey survivable small. You reason am now, for person to climb plane wey dey fly dat one mean say all hope is lost na. Wetin our politicians need to do now na join hands together comot power from northerners so we fit put people wey no go reason say na brother something and do wetin right. Dis guys dey terrorize our country and dey need go down before something wey we no fit control burst out.

We need flush dem all out before dey turn Afghanistan on Nigeria oh. Dis tin na wey dey happen for afgha fit dey motivate dem and before we know na, yaweh don gaz. People self no fit get their own money wey dey bank oh. Make una just get the idea now say if e happen here na same thing go happen, no trust banks.
full member
Activity: 140
Merit: 128
Omoh see cruise imagine Terrorists telling the government to return to work to come sign all the documents wey dey don arrange finish. Den no get mouth to declare anything abi you want make dem run comot for office again?
Taliban is now in control of Afghanistan, if they do not terrorize any region or country, possible they will be in control likely forever or for a long time. If this become true, I have just understood how life is not balanced at all.

Nigerian government need to really deploy means to combat Boko Haram, if one of the most deadliest terrorists are now controlling a nation of over 40 million, we do not know what will happen next. These terrorists always love to support one another.

President Buhari this week warned that the "war on terror" is not over, but is shifting to Africa. In a writing in the Financial Times, Buhari argued that more than U.S. military aid, Africa needs investments to defeat terrorism.

"We must not complacently assume that military means alone can defeat the terrorists. If Afghanistan has taught us a lesson, it is that although sheer force can blunt terror, its removal can cause the threat to return."
You see this middle East countries ehnnnn e get as he be o Taliban, alshabbab, Al qa eda, bokohoram, isils among others has their ground headquarters from the region, and their believe is to fight a war against any one not in line with their believe system, they are extremist and religous fanatics, they were been brainwashed and till the orientation is been readdressed only by the same false teachers of the law, their mindset for agitation will never cease to be, killing the terrorist is not the solutions because they have generations coming up to replace them and already been brainwashed also, infact more hotter than them, but if the so called teachers and preachers of the law who has started the wrong teachings and believes could be retrace back to the right and truthful teaching of the religion then they can easily communicate what they have started to a stop.

Pls be reminded that these followers and so called fanatics were purely illiterate and they respect their teachers even than the God they serve, all we need is prayers my brothers.
Jump to: