Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 32. (Read 947853 times)

sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
Catalog Websites
Anyway for all my people wey dey Lagos and Abuja looking for job's to use survive and hold urside, make una follow this link for daily legit job updates wey Dem the drop both on Whatsapp and telegram too. It bad say person don finish school but no beta job yet but for now make we de manage the little ones we see for a start na so life for we country just be.
https://chat.whatsapp.com/LfUMpz165EcCNrO1kQUkdd

Buh sorry o if just come chuck mouth like that, how e be say pipo wey dey here go still dey cry for work because as far me know be say no government work go fit kip you as here dey kip you, no pressure or command or even to trouble you self. Here na to just strikely adhered to rules and regulations and everi tin go soft for you all less say you no get better rank here if not here pure wella.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Anyway for all my people wey dey Lagos and Abuja looking for job's to use survive and hold urside, make una follow this link for daily legit job updates wey Dem the drop both on Whatsapp and telegram too. It bad say person don finish school but no beta job yet but for now make we de manage the little ones we see for a start na so life for we country just be.
https://chat.whatsapp.com/LfUMpz165EcCNrO1kQUkdd
Em d good as you take share this job update for everyone to stay connected through telegram and WhatsApp for job vacant positions(interviews) for people wey d stay for Abuja and Lagos. As some of us wey no d Lagos or Abuja, no be to come find house come Abuja or Lagos since no better work d our states(lols). The way our country d go, I no like am via job mata. Job opportunities supposed d all states as FG take promise us during election campaign. Up till this very moment no better job d available for youths of the country except sae you get connection. Check out Qatar wey d host the world cup d ranked 15th for country wey the produce petroleum for the world while Nigeria d ranked 14th. According to wetin I hear, they talk sae nobody wey d for Qatar d poor while for Nigeria, millions the suffer for the hardship wey d government cause. Our leaders dey greedy na em be the major problems wey we d get for this country, they prefer investing in other countries, looting governments money and also buying expensive things for themselves and families
member
Activity: 742
Merit: 30


The OP, forget to add say the deadline na 28/11/2022 wey be today

This is na the best thing wey Buhari government don do since him enter office and e good make we grab am with two hands.
Best tin how?, me I no understand weting u mean by best ting oo, because dis one self we never de sure weda we wey apply go get enter, because me and u know say dem fit just put their people name wey know person but if u no know any bodi na to pray join am oo. Pesin no get option na just to register and try luck, but if them actually carry us for this training e go make sense sha.
legendary
Activity: 854
Merit: 1246
Nigerian Youth even dey shunned  di CBN implementation of di e-naira. As 4 me di e-naira na abandon project, it is a project that wasted the country's fund which would have used to reduce inflation in the country for poor residents to enjoy and praise them.

E-naira weh cast almost immediately weh them release the project. I no just like the thing from the start and I happy as the thing cast. Body go don tell those behind the idea for the project by now. I know say that one no go too pain them because na benefit and gain from the  contract them deh after for the project. Naija na place weh pen and biro criminals hardly enter prisons. Na petty thieves EFCC and others deh fit prosecute. See all that cash weh some people pack keep for house weh don rotten so, the people weh pack that money keep supposed answer questions on how them take get that money but you go see say nothing go happen.

Nigeria get money and those who dey control the money e no know weti dem wan use dis money dem do again. Dat project money would used to do beta things for the citizens. Day after yesterday I bin go bank, and a cashier told me dat as CBN redesign di kwantri currency nd told di citizens to return di old currency a politician went to deposit about 100 + m to a bank, he called the bank but forgotten. #200 note bundles printed since 2009, raped with oceanic bank which is now ecobank and the bank he went to deposit the money refused to deposit the money and told him to take the money to CBN.

In 2015, a similar situation or thing happened in Bayelsa, the former governor of the state kept millions of naira in the late governor's house and when do governor died, the owner of the money went to the wife and told her to open the room, the woman shouted Jesus, she has not seen such before.

Nigeria has money but corruption make the country like this
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
Nigerian Youth even dey shunned  di CBN implementation of di e-naira. As 4 me di e-naira na abandon project, it is a project that wasted the country's fund which would have used to reduce inflation in the country for poor residents to enjoy and praise them.

E-naira weh cast almost immediately weh them release the project. I no just like the thing from the start and I happy as the thing cast. Body go don tell those behind the idea for the project by now. I know say that one no go too pain them because na benefit and gain from the  contract them deh after for the project. Naija na place weh pen and biro criminals hardly enter prisons. Na petty thieves EFCC and others deh fit prosecute. See all that cash weh some people pack keep for house weh don rotten so, the people weh pack that money keep supposed answer questions on how them take get that money but you go see say nothing go happen.
full member
Activity: 798
Merit: 134

This one na abandoned project na because I no even see any good effort wey dem dey put there self, as e be say youth no support them and the major people wey for put fire for that thing na youths and them come do us bad thing to restrict our people from associating our account to crypto currency come dem hate everything from Government.
newbie
Activity: 27
Merit: 3
Blockchain Scholarship for Nigerians

The Buhari government don accept to offer scholarship to Nigerians wey dey interested to study blockchain technology for Nigeria.

NITDA the organize scholarship programs for 30,000 Nigerians. If you dey interested and you wan apply. Make you use this link
https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSdzZ-dOj8idu0DVKAqmNQEzCYz8Hbxddi_sci6vTcljQJWCBQ/viewform

If you wan apply for mentorship for various states, make you use this link
https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSd2SuTr7Io1WlG1E_qSCK9HX-HRB4UfNhQchyAP4Iis3p2glA/viewform

This na positive step by Buhari led government to empower young people for blockchain skills. At least this go transform the country


The OP, forget to add say the deadline na 28/11/2022 wey be today

This is na the best thing wey Buhari government don do since him enter office and e good make we grab am with two hands.
legendary
Activity: 854
Merit: 1246
...
This is what happened in India in 2018 happening now in Nigeria, but the India supreme court reversed the order in which the banks are still against it but unfavorable by the India supreme court which makes cryptocurrencies legal in India. I hope this will be the case for Nigeria too in the long run, the court will likely turned down the order, but I am thinking this may also be difficult until we have good leaders that do not just turn down something without no reason than filing criminal charges against it. The bank do not know the set back they already set for Nigeria today as they ban crypto. But, let us hope this ban will be invalid at the long run.
Nigerians even prefer cryptocurrencies to the Fiat currency. Upon all the blockage/ban, Nigerians Youth continuesly using cryptocurrency and the growth is rapidly. Nigerian Youth even dey shunned  di CBN implementation of di e-naira. As 4 me di e-naira na abandon project, it is a project that wasted the country's fund which would have used to reduce inflation in the country for poor residents to enjoy and praise them.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
Anyway for all my people wey dey Lagos and Abuja looking for job's to use survive and hold urside, make una follow this link for daily legit job updates wey Dem the drop both on Whatsapp and telegram too. It bad say person don finish school but no beta job yet but for now make we de manage the little ones we see for a start na so life for we country just be.
https://chat.whatsapp.com/LfUMpz165EcCNrO1kQUkdd
Thank you for this update brother mi, i they for plenty of this kind group, both for whatsapp and for TG, my guy the matter they discouraging like mad, you go see job description, specification and roles like this ehn, them go list heaven and earth for there, ask you for crazy work experience wey fresh graduate no fit get, some go even talk say you no suppose dy older than 26, guy the matter go just weak person. But you know wetin come funny pass, after them list all these things, you go come see salary range: 75,000-85,000 per month, na that one go just kill your morale. Grin That is why everybody they find their own way based on self employment, business and investment matters oh, because e no easy to work for person like slave come they collect money wey no go do you to chop for one month. God go help everyone of us here, and provide for us too.
full member
Activity: 798
Merit: 134

Lols.
No be joke Sr man, but any how e be I believe say betta go dey for we youths onto say if new presido enter seat chance go dey for boys and as them dey promise up and down make e be so becus wetin politicians done do us no be wetin person go carry play again or even believe them. If e go be say changing notes na every 4 years or 8 years e go sweet me well because looting no go dey again instead them go want to make investment for we country whereby factory go plenty or company go full everywhere because dem know say after their tenour money don expire.
hero member
Activity: 742
Merit: 529
See ehh naturally self me really like the update wey be say all those money wey those criminal them loot go waste based on the new rules wey them set and like this any careless move na efcc straight go knock for their doors so e no too dey pretty cool with politicians. Although them fit still disposed all those money wey dem loot though because them get connect onto say them go still carry B'Van enta where them hod am go bank pay put into one business account say na contract be that na so e be and no case.
That na if the money dey with them in cash and even if na cash cef, make we no forget say, these guys na crooks them be and them sabi fine back doors to carry archive watin dem want. The favour for favour still dey play amongst politicians, the foreign exchange market fit still play role, investing it in business, buying shares fit make them clean and them fit still dey recruit people, split am in bits for them to dey deposit for bank, collect percentage and collect back there money in new notes.
The only matter way this printing of notes fit bring for them be say, e go make them think, put them through procedures to clean there money else, e no solve anything. Them go give person project with budget deficit and yet, the person no go compete the project yet, them no go hold them accountable... na now them qan form sense. Nothing come out!
I remember that song: organize! Oh Every other person organize, over wise every other person over wise! Lolz.

The tin be say when it comes to looting peddling of financial corrupt practices our politicians them dey always dey organized among themselves irrespective of party affiliation. This laws Dem wey follow the change of this new naira notes go only hold who no know road inside we country. Cos las las even the efcc boss no go fit reject RBS wey com board into his hand in billion just to cover a politician track of corrupt record.
This country we're good in making better laws but epileptic in keeping them naked to the truth. May God help us all.



Anyway for all my people wey dey Lagos and Abuja looking for job's to use survive and hold urside, make una follow this link for daily legit job updates wey Dem the drop both on Whatsapp and telegram too. It bad say person don finish school but no beta job yet but for now make we de manage the little ones we see for a start na so life for we country just be.
https://chat.whatsapp.com/LfUMpz165EcCNrO1kQUkdd
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
See ehh naturally self me really like the update wey be say all those money wey those criminal them loot go waste based on the new rules wey them set and like this any careless move na efcc straight go knock for their doors so e no too dey pretty cool with politicians. Although them fit still disposed all those money wey dem loot though because them get connect onto say them go still carry B'Van enta where them hod am go bank pay put into one business account say na contract be that na so e be and no case.
That na if the money dey with them in cash and even if na cash cef, make we no forget say, these guys na crooks them be and them sabi fine back doors to carry archive watin dem want. The favour for favour still dey play amongst politicians, the foreign exchange market fit still play role, investing it in business, buying shares fit make them clean and them fit still dey recruit people, split am in bits for them to dey deposit for bank, collect percentage and collect back there money in new notes.
The only matter way this printing of notes fit bring for them be say, e go make them think, put them through procedures to clean there money else, e no solve anything. Them go give person project with budget deficit and yet, the person no go compete the project yet, them no go hold them accountable... na now them qan form sense. Nothing come out!
full member
Activity: 798
Merit: 134
See ehh naturally self me really like the update wey be say all those money wey those criminal them loot go waste based on the new rules wey them set and like this any careless move na efcc straight go knock for their doors so e no too dey pretty cool with politicians. Although them fit still disposed all those money wey dem loot though because them get connect onto say them go still carry B'Van enta where them hod am go bank pay put into one business account say na contract be that na so e be and no case.
Now upon that man wey die for BY onto say him money soak for water, omo e touch because e fit be like say na him live savings be that and e reach to die.
RIP to him.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
This recent flood wey happen one commissioner die for Bayelsa due to Cardiac attack becos say e hide money inside room  before e go carry him family go Abuja for safety from the flood,for Abuja na e him hear say flood don reach e house before e go come back to Bayelsa flood don dey window level of e house,all the money don cast. Na wetin lead to him death. So the redesign go help small

I for dun talk 'good for am' but we no supposed they cursed the dead instead wish dem safe rest. So RIP to am but na this kind news dey make me hate the politicians more. Imagine, first him carry him family run while others are left to die in the flood but God no shame him people.
personal safety first, everyone would choose their family, do you expect him to carry the whole community on his head and take to abroad. me and you go do the same thing. BTW how true is this News  Grin

We dey lost for this country aswear, I no dey denied the fact say the redesign of the Naira go dey very helpful in combating money laundry and other stuff wey plenty to list here but after them launched the new Naira, will those crimes stop so this new Naira no lose e value too as the previous one.  Any new innovation dey for pipeline wey the government wan launch wey go help the economy or this one na just for another bragging right say na me change the Naira.

its impressive feat Since 1999, no government has been able to do it due to their own self-serving interests. If you haven't already noticed, the value of the naira has increased since the project was announced last month, from N900 to N770 against the dollar. Government is a continuous process; if the incoming administration does not maintain or enhance what the outgoing one did, then it is their fault. make we first enjoy this win first.
legendary
Activity: 2352
Merit: 4221
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
This recent flood wey happen one commissioner die for Bayelsa due to Cardiac attack becos say e hide money inside room  before e go carry him family go Abuja for safety from the flood,for Abuja na e him hear say flood don reach e house before e go come back to Bayelsa flood don dey window level of e house,all the money don cast. Na wetin lead to him death. So the redesign go help small

I for dun talk 'good for am' but we no supposed they cursed the dead instead wish dem safe rest. So RIP to am but na this kind news dey make me hate the politicians more. Imagine, first him carry him family run while others are left to die in the flood but God no shame him people. I understand say this small small politicians no get much power but if them all join hand, dem fit make the ogas at the top they reason their people and nobi to the hide the money dey chop only them.

We dey lost for this country aswear, I no dey denied the fact say the redesign of the Naira go dey very helpful in combating money laundry and other stuff wey plenty to list here but after them launched the new Naira, will those crimes stop so this new Naira no lose e value too as the previous one.  Any new innovation dey for pipeline wey the government wan launch wey go help the economy or this one na just for another bragging right say na me change the Naira.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
Money wey people suppose to dey use for business so dat e go born children,na e dem imprison cum make people dey suffer.

That your 'cum' come resemble something else sha. Abi na wetin you carry for mind write am?

This recent flood wey happen one commissioner die for Bayelsa due to Cardiac attack becos say e hide money inside room  before e go carry him family go Abuja for safety from the flood,for Abuja na e him hear say flood don reach e house before e go come back to Bayelsa flood don dey window level of e house,all the money don cast. Na wetin lead to him death. So the redesign go help small

E good as that wicked commissioner die for that matter. No time to condone rubbish. E go good make every wicked person die. Even bible talk say no rest for the wicked. Any person weh deh cause this country hardship make all of them die. Na my prayer be that. The wickedness for this Naija don too much. Na wetin self.
hero member
Activity: 770
Merit: 548
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
My qualms with the redesign of the naira is not even about the security purpose but how does this redesign help the economy?

We fit no see the relevance of it to the stability of the economy at once now but make we tell ourselves the truth, as CBN announced deadline for the old notes to expire and those weh pack money keep for house begin bring them out shey we see how the naira begin get strength? From wetin I read online from the office of the CBN, the money in circulation deh below half of wetin e supposed be self. Politicians them pack money keep for house, waiting for the election next year. And that is why banks go tell customers to wait for cash when you want to make heavy withdrawal say cash never deh. We deh think say no scope but na true. Now enough cash don enter circulation.
I agree with you bro, Nigeria Politicians dey thief money dey hide for house,inside coffin, inside well,sucker well and even bury money. Imagine  wetin dem dey do our economy. Money wey people suppose to dey use for business so dat e go born children,na e dem imprison cum make people dey suffer. This recent flood wey happen one commissioner die for Bayelsa due to Cardiac attack becos say e hide money inside room  before e go carry him family go Abuja for safety from the flood,for Abuja na e him hear say flood don reach e house before e go come back to Bayelsa flood don dey window level of e house,all the money don cast. Na wetin lead to him death. So the redesign go help small
member
Activity: 742
Merit: 30
Blockchain Scholarship for Nigerians

The Buhari government don accept to offer scholarship to Nigerians wey dey interested to study blockchain technology for Nigeria.

NITDA the organize scholarship programs for 30,000 Nigerians. If you dey interested and you wan apply. Make you use this link
https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSdzZ-dOj8idu0DVKAqmNQEzCYz8Hbxddi_sci6vTcljQJWCBQ/viewform

If you wan apply for mentorship for various states, make you use this link
https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSd2SuTr7Io1WlG1E_qSCK9HX-HRB4UfNhQchyAP4Iis3p2glA/viewform

This na positive step by Buhari led government to empower young people for blockchain skills. At least this go transform the country
Na u try pass for dis info wey u bring give us, I de very happy to see this because I don de wait for dis blockchain training wey I get for mind to join, I hope say dem go consider us oo, mek e no come be like say na till u know person b4 u go get slot. But NITD don de run dis kind program for some times now because I no people wey benefit from dem, dem de try give empowerment if dem train u finish, like dis one now, dem fit give laptops self because of practice.
Thanks for d info @Marykeller.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
My qualms with the redesign of the naira is not even about the security purpose but how does this redesign help the economy?

We fit no see the relevance of it to the stability of the economy at once now but make we tell ourselves the truth, as CBN announced deadline for the old notes to expire and those weh pack money keep for house begin bring them out shey we see how the naira begin get strength? From wetin I read online from the office of the CBN, the money in circulation deh below half of wetin e supposed be self. Politicians them pack money keep for house, waiting for the election next year. And that is why banks go tell customers to wait for cash when you want to make heavy withdrawal say cash never deh. We deh think say no scope but na true. Now enough cash don enter circulation.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
And when the redesign come out I also no too reason even if e Dey obvious that nothing much was done on the design but Wetin Dey mad me be the amount of money them claim say them use to run the redesign mata.
Please how much did the government say was spent on the project because I have searched the internet and I haven't seen a specific price that they claimed was used for this new currency redesigning. The news i only saw was that there is no official amount stated yet as what was used for the project , hence i dey surprised were you hear or see amount from wey you say wan mad you. Share link for us make we see where you get your information from.

When the current government announces a positive project, there is always a fake accountant posting incorrect figures on social media without a source to make the project appear to be a way to launder money. BTW, why are we more interested in the money involved rather than how the new project will benefit us in the long run?

The goal of redesigning was for security reasons; most of you are missing the point of the entire project;

No be lie you talk but nobi Nigeria we dey. If you make all the money wey politicians dun steal useless, that one no go just make dem still more next time they get the opportunity and this time around dey go comot the money for naira carry am go dollars and that way talking money out of the economy instead of putting money through investment in the country. Same thing goes for the money obtained through illegal means, this one no go just increase the security threat of the nation making kidnappers going back to their old ways to demand ransom and causing nuisance.
We are more interested in the present, our political system is corrupt, but that should not prevent the president from doing what is necessary to improve it. A few months ago, our cost of printing the naira notes increased due to current world inflation because most of our printing is done in Asia, the value of printing became more than the output, and this was another reason we needed to redesign to reduce cost and make it possible for us to print it and monitor it.

The goal of redesigning was for security reasons; most of you are missing the point of the entire project;
My qualms with the redesign of the naira is not even about the security purpose but how does this redesign help the economy? How does this design alleviate poverty? How does this redesign put food on the table of the poor masses? Does this redesign create employment opportunities? These are the main issues. A crucial question that must be asked is if Godwin Emefiele had been selected as the party flag bearer would he have considered redesigning the naira?

The redesigned naira was not intended to put food on your table or make you rich; your old 100 will remain 100; the government only improved it to meet current currency security trends and to allow the government to print our own money. The governor is Godwin Emefiele, and his job is to improve the security of the note; it was a collaborative effort. You guys are incredible. Currency redesign does not create employment anywhere. If you are still waiting for the government to create job opportunities for you in this century, you will never be satisfied because the government cannot solve everyone's problems.
Pages:
Jump to: