Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 35. (Read 998764 times)

hero member
Activity: 910
Merit: 686



If really dem do dis won 👆, nai I go like well well. Di small small Moni dem wey we get for di kwantri e no fit use am buy anything again. So if dem implement dis won nd print more on dis won. I go Happy.


If dis happen for naija, e go give me joy pass d one wey dey redesign the naira notes. E don tey wey dem suppose introduce back this kobo seriously. Our value for naira don dey drop drastically and dis initiation of kobo can help counter it in some way. And I’m sure price of goods go reduce in a short time after the introduction of dis new notes and also dis news of bringing back kobo go help too if it is duly implemented as stated there. Me I no lose hope for dis my country, hopefully one day e go better for all of us here. We don try together with the country to survive reach dis stage in life.
legendary
Activity: 854
Merit: 1246
President Buhari unveil New Naira notes
Our number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notes
Na the image be this
Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary.

It is nice but weti make dem 2 change dis currency sef? Di changed sef I no see anything oda thing dan di color. Every oda thing still dey kamkpe.  Nd di color sef dem no used thick won, di color e dey very light.



If really dem do dis won 👆, nai I go like well well. Di small small Moni dem wey we get for di kwantri e no fit use am buy anything again. So if dem implement dis won nd print more on dis won. I go Happy.
hero member
Activity: 896
Merit: 612
President Buhari unveil New Naira notes
Our number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notes
Na the image be this
Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary.

Abeg wetin una think say be the difference between the old naira note and the new one? The new note be like wetin dem use snap chat filter take print e no make the money get any thing new and I no sure say the money go get any value because before our politicians dem do anything dem dom already get wetin dem wam gain so I no see any good thing for the money wey dem redesign unless the money go circulate reach everybody hand as them been claim.


I dey disappointed say our president Buhari get mind carry governor of Central bank Godwin Emefiele, minister of state finance and budget and national planning Clement Agba, even Efcc boss Abdurasheed bawa and others come unveil new note wey dem say cost billions of dollars to print but nothing dey new chai nothing we no go see for this PDAPC regime na only our voters card go save us.
Hehe. Like this them don go soak the money for bleach come out and nah this rubbish wey dem use #8bn do? I try to check for significant difference and I no see any and nah here I conclude say dis govt don lose sight of wetin them sopoz use money do.
 It's not like we complain for the one we dey use oh. Nah how dis one wan stop politicians from laundering funds na?
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
It is a good thing for Nigeria and the North, the project has attracted a lot of investors. But there are still many challenges to this project, There is the major challenge of insecurity in the area where the oil where the oil has been discovered, we know how insecurity dey affect these kind projects, abi the northerners wey dey cause wahala that way, go gree calm down as e be say the oil matter go benefit them, i guess we will find out.

Also as bunkery activities dey happen for this our side because of oil activities, e mean say we go dey expect say bunkery go start for that way too when them finish am. I know if I dey overthink am.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
OMO this our country na cruise oo. Our politicians fit just wake up any time  tell us say dem Don sell the country oo. Just imagine this Tori wey dem talk about the new Naira notes say e cause dem billions of naira to print out this designs.


But as see the new notes na just colour filter dem change. Well maybe to change the colors and print am cause them billions.
newbie
Activity: 27
Merit: 3
I dey disappointed say our president Buhari get mind carry governor of Central bank Godwin Emefiele, minister of state finance and budget and national planning Clement Agba, even Efcc boss Abdurasheed bawa and others come unveil new note wey dem say cost billions of dollars to print but nothing dey new chai nothing we no go see for this PDAPC regime na only our voters card go save us.

You dey correct baba dem don use this one chop billions of naira and last last see wetin them fit come up with. I no really see any difference in the new currency. The thing just look like bleached naira note.
hero member
Activity: 924
Merit: 600
Leo is resting.
President Buhari unveil New Naira notes
Our number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notes
Na the image be this
Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary.

Abeg wetin una think say be the difference between the old naira note and the new one? The new note be like wetin dem use snap chat filter take print e no make the money get any thing new and I no sure say the money go get any value because before our politicians dem do anything dem dom already get wetin dem wam gain so I no see any good thing for the money wey dem redesign unless the money go circulate reach everybody hand as them been claim.


I dey disappointed say our president Buhari get mind carry governor of Central bank Godwin Emefiele, minister of state finance and budget and national planning Clement Agba, even Efcc boss Abdurasheed bawa and others come unveil new note wey dem say cost billions of dollars to print but nothing dey new chai nothing we no go see for this PDAPC regime na only our voters card go save us.
sr. member
Activity: 700
Merit: 348
President Buhari unveil New Naira notes
Our number one for the country Don approved and unveil the new naira notes today during the weekly executive meeting at state house. CBN governor say the new naira go begin dey circulate as soon as possible while the deposit of old ones will continue. You can read full details here Buhari unveiled new naira notes
Na the image be this
Na only colour dem change thou. I pray make e serve the purpose dem do am for cux our problem for naija pass extra ordinary.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North

I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.

Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good news be this sha. I d happy to hear to sae North don finally get their own crude oil. But the problem be sae, after all this, we go still carry the crude oil go another country go refine am. I wan ask weda Nigeria never reach to get their own refinery or what? We still d hope on the one wey Dangote d build up till now.

The amount wey dem d spend for subsidy of crude oil no be here. Na why Atiku d call for privatization of oil sector.  
The FG dey d other side d call for the remover of fuel subsidy.

We be one of rich oil-producing country for the world but we no get one single refinery. The country just d depend on crude oil that generate 10% revenue of the country to survive wey be sae we get agriculture and others that can boost the economy. Nigerian need to go back to the 1999 Constitution
legendary
Activity: 854
Merit: 1246
Ehhh ehh as this world cup dey start so, which country you dey support as our own country no dey play the tournament?.
Omo na to support Brazil oo na dem be my favorite team for the tournament as my own country no gree qualify.

But for Africa I they support Senegal even though their main man wey be d most important player d squad dey injury and dem talk say him no go fit play the competition, I still de wit dem go make Africa proud because na dem we de loo up to now as Nigeria no qualify.

Argentina sef e don come fuck up, but I believe say dem go still make am for di tournament.. even Senegal wey loss their match fit come up again. Na so Argentina take do am for di pass world cup sef. Now everyone dey call for Brazil and if Brazil come lose their match, di hope of many people go, go down. I still dey watch which team I go support. At least Tunisia played well with Denmark today. Their match was encouraging..
sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North
Quote
For the first time in history, President Muhammadu Buhari is expected to officially kick off the drilling of crude oil in the north on Tuesday, about two years after the mineral resource was discovered in the region. This is a major boost to the efforts by the federal government to ensure that the region produces crude oil in commercial quantities.Specifically, the president will conduct the ground-breaking ceremony of the Kolmani Oil Prospecting Lease (OPL) 809 and 810 at the Kolmani field site located in Bauchi and Gombe states.

The president is expected to carry out the historic exercise with the support of the Minister of State for Petroleum, Mr. Timipre Sylva and the Group Chief Executive Officer of the Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPC), Mallam Mele Kyari, among others, THISDAY gathered.It was further learnt that the oilfields in Bauchi and Gombe states will be developed by Sterling Global Oil, New Nigeria Development Commission (NNDC) and the NNPC Limited. “The ceremony will be held on Tuesday, November 22, and will be attended by Mr. President himself together with most of his cabinet members including...
Read more: https://www.thisdaylive.com/index.php/2022/11/20/history-as-buhari-supervises-crude-oil-drilling-in-the-north/

I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.

Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Has I see this kind matter the thing sweet me, but why them no do am since, na now presidency wan go supervise drilling, despite the way people they suffer for all this major cities because fuel come, see line to buy Fuel, the major problem now is that if anything affect fuel price the thing they affect everything for market and transportation, looking at the way things are going our dependency on fuel to much, looking at the damages wey oil done cause for south no be small thing oil spillage leading to low cultivation and no fishing south
hero member
Activity: 826
Merit: 562
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North

Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good development for our country at large because no be only North go benefit from this development. So far dis one na d only serious project wey Buhari administration don do wey we see, as dis project go provide enough job opportunities for Notherners as well as other people from different locations for Nija. I de very happy for dis and I hope d government go make use of dis very well make dem no misuse am, and make dem make provision for renovation of our Refinary wey de Kaduna so dat dem fit start production soon.

No be only kaduna refinery, we no wan dey transport our fuel go outside country go refine again. Make our leaders come together use this opportunity well for dis oil discovery for d north. E go really create plenty job opportunities for our youths dem if dem fit repair all our refineries make them dey work in perfect conditions. Nice discovery and good action taken by the federal government. I hear say no be only there fuel dey for north, but some other places e never reach the quantity wey e go reach to fit drill am.
This na good news for we country since Buhari enter power na dis be the only news wet don givee joy as I hear am. Na plus to Nigeria economy and the nation at large because e go create job for people from all parts of the country. Make I come see weda these Aboki dem no go use their head now to say make States control their resources.

Bros una go see say these northerners go try all their possible best to make sure say this project work because them know the benefits wet oil producing States dey get. Any how them like make dem do as long as dem neva break out from Nigeria,the oil na still Nigeria property make we see weda now dem go gree for splitting of the country.

hero member
Activity: 910
Merit: 686
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North

Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good development for our country at large because no be only North go benefit from this development. So far dis one na d only serious project wey Buhari administration don do wey we see, as dis project go provide enough job opportunities for Notherners as well as other people from different locations for Nija. I de very happy for dis and I hope d government go make use of dis very well make dem no misuse am, and make dem make provision for renovation of our Refinary wey de Kaduna so dat dem fit start production soon.

No be only kaduna refinery, we no wan dey transport our fuel go outside country go refine again. Make our leaders come together use this opportunity well for dis oil discovery for d north. E go really create plenty job opportunities for our youths dem if dem fit repair all our refineries make them dey work in perfect conditions. Nice discovery and good action taken by the federal government. I hear say no be only there fuel dey for north, but some other places e never reach the quantity wey e go reach to fit drill am.
hero member
Activity: 938
Merit: 742
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North

I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.

Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Na good development for our country at large because no be only North go benefit from this development. So far dis one na d only serious project wey Buhari administration don do wey we see, as dis project go provide enough job opportunities for Notherners as well as other people from different locations for Nija. I de very happy for dis and I hope d government go make use of dis very well make dem no misuse am, and make dem make provision for renovation of our Refinary wey de Kaduna so dat dem fit start production soon.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North
Quote
For the first time in history, President Muhammadu Buhari is expected to officially kick off the drilling of crude oil in the north on Tuesday, about two years after the mineral resource was discovered in the region. This is a major boost to the efforts by the federal government to ensure that the region produces crude oil in commercial quantities.Specifically, the president will conduct the ground-breaking ceremony of the Kolmani Oil Prospecting Lease (OPL) 809 and 810 at the Kolmani field site located in Bauchi and Gombe states.

The president is expected to carry out the historic exercise with the support of the Minister of State for Petroleum, Mr. Timipre Sylva and the Group Chief Executive Officer of the Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPC), Mallam Mele Kyari, among others, THISDAY gathered.It was further learnt that the oilfields in Bauchi and Gombe states will be developed by Sterling Global Oil, New Nigeria Development Commission (NNDC) and the NNPC Limited. “The ceremony will be held on Tuesday, November 22, and will be attended by Mr. President himself together with most of his cabinet members including...
Read more: https://www.thisdaylive.com/index.php/2022/11/20/history-as-buhari-supervises-crude-oil-drilling-in-the-north/

I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south's own. I believe say this new development to strengthen the country's economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.

Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Baba the discovery makes sense, because once every state have a major mineral resource like crude petroleum those other states were dey dependent go at least get waiten to fall back to when the issue of state independence is discussed at the national level. One of the major set back of restructuring and true federalism in Nigeria is the over-dependant of the north on other parts for revenue derivation from crude oil most especially, but now that most States are now discovering resources that can aid their self-sustainability if they are asked to manage their resource and pay some percentages to the federal against the present corrupted manner of federal government total control of all the mineral resource within all the states in the federation.
I was happy when I watch on the news that my own state is now listed among oil-producing states in Nigeria even though the exploration of the oil has not begun but at least the federal-state allocation for my state will be the same as that of other Oil producing states like Rivers and the rest.
Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
The discovery of the oil can be positive and negative at the same time,
But if politics is kept aside, this development could result in big national development and a potential point for true federalism in Nigeria.
But the negative side is corruption and political intolerance, in the north against other parts of the country. Our prayer be say make we get strong political will from the Next administration after the 2023 election, which will create a pathway to regional freedom and revenue independence.
sr. member
Activity: 700
Merit: 348
I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.

Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
Whatever it is, President Buhari don delivered on this one. Making Kolmani a reality go dey among one of his major achievements. Just before the last election, on 2 February 2019, while inaugurating the Kolmani drilling site, he said, “Today’s event is not only a success story but a landmark of promise kept to the Nigerian people.” With the commissioning ceremony today, he will be living his 1984 dream.
The thing wey remain now na make next president dey committed and not later abandon the project cux na the problem wey we dey get for naija be that. Continuity no dey our system. Na development for North and Nigeria entirely wey need to be commended. But how you all take dey reason say north eyes dey for south resources dey baffle me sha  Grin
hero member
Activity: 1022
Merit: 667


That thread no dey in anyway associated with FIFA so FIFA never adopt Bitcoin if not e for dey all over the news.

Na the thing be that. Maybe our brother Agbe deh mistake individual participation of FIFA officials for  that thread to represent the complete FIFA as an organization. But you don clear the matter for every body now.

I deh support Ukraine. Make FIFA just make sure say them carry that cup. Abeg before anybody come say I no know wetin deh sub say Ukraine no follow, I know all that. I don see where this kind thing happen before. For dream. The team no play but them win gold medal.
Na so di mata be, na mistake wey I do, I ben wan say,
FIFA also have their own predictor here which we may also use and then combine the points together. FIFA's predictor is different in that you predict the order you think the teams will finish in and how they progress through the tournament.
But di individual of FIFA dey use BTC,  and I don see in a news dat Messi sef don dey join NFT move.

For supporting a team 4 di world cup, I go support Argentina and Senegal, but make we watch di matches first before pesin go kno where to put head.
And again Agbe make u know say NFT no get anything to do with Bitcoin or cryptocurrency, the thing that makes people associate NFTs with crypto currency like Bitcoin, na say NFT also the run on the blockchain and are listed in exchanges and you can fine them in exchange market place, aside from that, NFTs as a non fungible token does not have the currency ability Cryptocurrencies like Bitcoin have. So there is is big difference between both, so even though Messi have an NFTs it doesn't add up any thing to bitcoin adoption in any way. FIFA is a centralized football body which is highly politicized, and it organizers and management are government officials representing various nations. The only way FIFA can promote cryptocurrncy is promoting cryptocurecy services, source as Billboard adverts around the stadium with Crypto exchange and gambling platforms being their major customers, and we all know that, exchange and gambling industry are highly centralized, and Bitcoin and it decentralization is not champion in any way.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
NEW TOPIC: History as Buhari Supervises Crude Oil Drilling in the North
Quote
For the first time in history, President Muhammadu Buhari is expected to officially kick off the drilling of crude oil in the north on Tuesday, about two years after the mineral resource was discovered in the region. This is a major boost to the efforts by the federal government to ensure that the region produces crude oil in commercial quantities.Specifically, the president will conduct the ground-breaking ceremony of the Kolmani Oil Prospecting Lease (OPL) 809 and 810 at the Kolmani field site located in Bauchi and Gombe states.

The president is expected to carry out the historic exercise with the support of the Minister of State for Petroleum, Mr. Timipre Sylva and the Group Chief Executive Officer of the Nigerian National Petroleum Company Limited (NNPC), Mallam Mele Kyari, among others, THISDAY gathered.It was further learnt that the oilfields in Bauchi and Gombe states will be developed by Sterling Global Oil, New Nigeria Development Commission (NNDC) and the NNPC Limited. “The ceremony will be held on Tuesday, November 22, and will be attended by Mr. President himself together with most of his cabinet members including...
Read more: https://www.thisdaylive.com/index.php/2022/11/20/history-as-buhari-supervises-crude-oil-drilling-in-the-north/

I dey happy as dey dun find oil for the north and maybe now our northerner leader go fit agreed to the terms of giving every state their independence. I seriously they wish this discover to dey successful so the North for face their own national resources and commot eye for the south own. I believe say this new development go strength the country economy and fit reduced the fuel spike in price and scarcity wey we dey get. You no say the north get well industrial men wey go run better refinery for them and e go dey successful unlike wetin we dey experience for the south.

Sha wetin you dey think of this new discovery and how e go affect the counter both positively and negatively?.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
I'm a fresh member of this forum, I'm very happy to see my people here. I greet ona ooo, I just need small tips wey I fit use get merits and thread were I go fit they post to get merits and the kind of topics way go enter people mind. 
Welcome brother man, all man for here they happy when new member like you join us, so we no hide mouth at all take welcome you for here, i no go talk too much, but as e b so your post sound somehow oh, because e come be like say you don they find merits from the beginning of your waka for forum here, i know say to earn merits they sweet, and every user for this forum they enjoy am when person pour them some merits, but no carry all your mind they find am, if not you no go get am, just enjoy the forum as you see am, learn everything wey they very important, and with time you go begin drop post wey they very constructive and of good quality wey go bring plenty merits, so no rush anything bro.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
For supporting a team 4 di world cup, I go support Argentina and Senegal, but make we watch di matches first before pesin go kno where to put head.

You don see as the matter be na abi? Game weh Senegal hold down well till 83rd minutes and they allowed it slipped by. Not only that, they conceded another goal, making it 2 goals to nothing in less than 10mins to the end of the match. My brother me I no deh support any Africa team o because I no want to give myself unnecessary BP. I want to watch the matches without any emotions attached to it. Nobody fit kill me with high BP.
Pages:
Jump to: