Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 41. (Read 1013002 times)

full member
Activity: 882
Merit: 207
Nigeria naira has gain on the dollar by a great margin after just falling by to the dollar by almost  900 naira..due to the recent update on the c.b.n trying to redesign to  naira note..

So waiting  come cuz the great gain by the naira from  900 wey dem been fall e Don come down to  almost 400 naira per dollar..
Now, Nigeria currency don gain value against dollar, will it reduce the price of commodities? Truly, em get how this our country be. If dollar increase, price of things go skyrocket the next day asap, even wetin be their old stock.

Our government get plenty role to play. Make them they look into price of things wey dem the sell for this country. It's getting out of hand.

I think that the NLC, central bank and any other financial regulation body has the responsibility of checking the current price tag by wholesalers and retailers, also sanctions should be placed on those who use dollar for occasions such as spraying during wedding ceremonies, political campaigns, night clubs and bars, and for those who love shopping spree abroad.
The yuletide season however may have an impact on the current rate, in that we know that at these times, prices of almost every commodity and transportation increases.

The naira gained 26.24 percent against the dollar in the parallel market last week, despite the decline in the country’s external reserves.

The dollar was quoted at N705 on Friday at the black market, compared to N890 a week earlier.

The naira appreciated last week after losing 36.52 percent of its value in 11 months on the black market from N565/$1 at the beginning of the year.
I think that those who have a habit of always converting naira to dollar

https://businessday.ng/business-economy/article/naira-gains-26-24-in-one-week-despite-external-reserves-decline/

hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?

 Fvck! I raise this topic one time like that, but d e be like e no make Sense bah ? Me say make I bring am up again. I done see the Elsalvador Bitcoin City and e sexy cum still sharp, still done read bout UK Dem make arrangements for them own tooo.
I know say many people choose Lagos Tor! But make we try reason am sha, weh be say if Bitcoin Conference wan go on for Africa Nigeria fit dey capable of the organization and coordination. Make we put mouth caprison.   Make we dey on Guard at all times, avoid trouble at all cost Ornah Merry Christmas in advance.   Cheesy🖤
For my own opinion, na Plateau State o. Lagos dey too crowded, the same thing with PH. Besides that weather for that side nor make any sense, no space even dey these states. But you see Plateau ba? Forget this one na the best place- the weather na 100%, the air dey clean, them get better space and correct renewable sources of electricity. If not for the small katakata wey we dey experience, I for talk say na dem get better location to host Bitcoin conference etc
hero member
Activity: 938
Merit: 742
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?

 Fvck! I raise this topic one time like that, but d e be like e no make Sense bah ? Me say make I bring am up again. I done see the Elsalvador Bitcoin City and e sexy cum still sharp, still done read bout UK Dem make arrangements for them own tooo.
I know say many people choose Lagos Tor! But make we try reason am sha, weh be say if Bitcoin Conference wan go on for Africa Nigeria fit dey capable of the organization and coordination. Make we put mouth caprison.   Make we dey on Guard at all times, avoid trouble at all cost Ornah Merry Christmas in advance.   Cheesy🖤
Many people go think say na only Lagos fit make sense 4 dis kins event, but states de wey go really boom oo. I know say North no go de list because our people 4 here no too de send all dis kind tins and na why we de left behind, because dem no de send Bitcoin, some of dem self go talk say na ponzi scheme, so to oeganize dis kind event 4 our side go hard, but places like PH and ABJ go make sense too.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?
Lagos na better commercial/hustling city, people wey wan hustle they usually enter lagos, that is why it is a hurlyburly city and e no really they conducive to live in based on the fast life, traffic issues, etc. I no really think say Lagos go be better state for Bitcoin village/hub, WHY? Because Lagos is not really a state wey they attract tourists, and Bitcoin villages/hub suppose they for location wey go attract tourists, first based on how fine the place they, and so them go come fit spend their Bitcoin for the hub/village because them go like come chill there.

Having said that, i no believe say foreign or local tourists go like come visit Nigerian Bitcoin village/hub if e they for Lagos wey be hustling and bustling place, so i think state like Abuja and Calabar wey they fine and calm wella and wey fit attract tourists they very perfect for a Bitcoin hub/village for Nigeria.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?

 Fvck! I raise this topic one time like that, but d e be like e no make Sense bah ? Me say make I bring am up again. I done see the Elsalvador Bitcoin City and e sexy cum still sharp, still done read bout UK Dem make arrangements for them own tooo.
I know say many people choose Lagos Tor! But make we try reason am sha, weh be say if Bitcoin Conference wan go on for Africa Nigeria fit dey capable of the organization and coordination. Make we put mouth caprison.   Make we dey on Guard at all times, avoid trouble at all cost Ornah Merry Christmas in advance.   Cheesy🖤

Dis one no be matter to reason na broda. Na Lagos go be d main hub for dis kind event to take place. If no be Lagos where e go come be again for dis naija. I know say e fit boom for oda states like PH and Abuja but na Lagos be the sure place for dis. Lagos no be small name for Africa o, and anybody wey plan come and na Lagos dem arrange am ba, e go anticipate to participate more. Naija na big name for Africa, Lagos come be and a big city for Africa.
As far as I know, Lagos already has a high population density and at that Lagos no go make sense for Bitcoin hubs since we will need a good environmental climate with a low population and cooler weather since we know that Bitcoin activities that will be taking place in the such environment include and not limited to mining and we all know how the proof of stake Bitcoin mining machines generate a lot of heat and this may not be suitable for a highly populated place like Bitcoin.
I don't think Nigeria have any suitable city for a Bitcoin hub unless some Bitcoin activities will not be taking place in such cities, and one of the major factors that will limit Bitcoin city in Nigeria is the unstable electricity supply.
hero member
Activity: 910
Merit: 686
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?

 Fvck! I raise this topic one time like that, but d e be like e no make Sense bah ? Me say make I bring am up again. I done see the Elsalvador Bitcoin City and e sexy cum still sharp, still done read bout UK Dem make arrangements for them own tooo.
I know say many people choose Lagos Tor! But make we try reason am sha, weh be say if Bitcoin Conference wan go on for Africa Nigeria fit dey capable of the organization and coordination. Make we put mouth caprison.   Make we dey on Guard at all times, avoid trouble at all cost Ornah Merry Christmas in advance.   Cheesy🖤

Dis one no be matter to reason na broda. Na Lagos go be d main hub for dis kind event to take place. If no be Lagos where e go come be again for dis naija. I know say e fit boom for oda states like PH and Abuja but na Lagos be the sure place for dis. Lagos no be small name for Africa o, and anybody wey plan come and na Lagos dem arrange am ba, e go anticipate to participate more. Naija na big name for Africa, Lagos come be anoda big city for Africa.
hero member
Activity: 798
Merit: 635
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?

 Fvck! I raise this topic one time like that, but d e be like e no make Sense bah ? Me say make I bring am up again. I done see the Elsalvador Bitcoin City and e sexy cum still sharp, still done read bout UK Dem make arrangements for them own tooo.
I know say many people choose Lagos Tor! But make we try reason am sha, weh be say if Bitcoin Conference wan go on for Africa Nigeria fit dey capable of the organization and coordination. Make we put mouth caprison.   Make we dey on Guard at all times, avoid trouble at all cost Ornah Merry Christmas in advance.   Cheesy🖤
Me I see things differently for here bcos if dem dey push and up and down, the Bitcoin village for be for south, and for south, Lagos go be d choice. But e go beta if we no dey look mata in a centralized way as Satoshi make d thing be from d beginning. No where suppose be any central village for BTC, make every region and capital city feel d sense of belonging. Dem fit do am for a Lagos in 2023, do am for Sokoto in 2024, do am for Portharcourt for 2025 and so on.

Dis arrangement no go only create more awareness, e go make people visit more places and experience more culture and fun within d same Nigeria.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?

Me say make I bring am up again. I done see the Elsalvador Bitcoin City and e sexy cum still sharp, still done read bout UK Dem make arrangements for them own tooo.
I know say many people choose Lagos Tor!

E bi like say you want to rig the answer abi weh make you carry the topic come back again after people choose Lagos? If you like bring back the topic 100 times na Lagos go still dust others. You forget say na Centre of Excellence them deh call Lagos? Lagos deh filled with people of every tribe in the country. Na there be like life almost started for everybody in Nigeria. Once it comes to anything weh be enlightenment na Lagos be baba, followed by Portharcout and then Abuja. Na so me I deh take place them.
hero member
Activity: 826
Merit: 562
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?

 Fvck! I raise this topic one time like that, but d e be like e no make Sense bah ? Me say make I bring am up again. I done see the Elsalvador Bitcoin City and e sexy cum still sharp, still done read bout UK Dem make arrangements for them own tooo.
I know say many people choose Lagos Tor! But make we try reason am sha, weh be say if Bitcoin Conference wan go on for Africa Nigeria fit dey capable of the organization and coordination. Make we put mouth caprison.   Make we dey on Guard at all times, avoid trouble at all cost Ornah Merry Christmas in advance.   Cheesy🖤
Lagos na the center of excellence so go make sense for Bitcoin village hub the reason be say Lagos na e all most everything business head office for Nigeria dey, wey dey add value to the country economy. Many foreigners wey dey come do business for naija na lag dem dey first go before any place for we country. If na Abuja Bitcoin village dey u know wetin this mean, na only big boys wey get money go fit go there because life for Abuja too dey expensive due to Federal capital territory all the politicians house na e full Abuja. Life dey expensive

Lagos dey security cautious in the sense say nobody fit go dey do anyhow there the government dey take security issues serious and Bitcoin village need somewhere wey no get security challenge. Every individual can cope in Lagos.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
TOPIC: WHICH STATE GO DEY BEST FOR BITCOIN VILLAGE ( HUB )4 WE 9JA AND WHY ?

 Fvck! I raise this topic one time like that, but d e be like e no make Sense bah ? Me say make I bring am up again. I done see the Elsalvador Bitcoin City and e sexy cum still sharp, still done read bout UK Dem make arrangements for them own tooo.
I know say many people choose Lagos Tor! But make we try reason am sha, weh be say if Bitcoin Conference wan go on for Africa Nigeria fit dey capable of the organization and coordination. Make we put mouth caprison.   Make we dey on Guard at all times, avoid trouble at all cost Ornah Merry Christmas in advance.   Cheesy🖤
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
A presidential candidate is required by law to participate in a US presidential debate, but this is not the case in Nigeria.
I love how this article put it - In most advanced western democracies, including the United States of America (USA), Presidential debates, though not constitutionally mandated, have become an intrinsic part of the election process. In those cultures, the debates are targeted mainly at undecided voters; those who tend not to be partial to any political ideology or party. In the American system of which the Nigerian version is a poor photocopy, the people are given the opportunity to know the candidates right from the primaries which covers all the component states of the country. In that country, issues are ideologically defined. Not so in Nigeria where a few delegates are paid to choose for the rest of the country based on primordial sentiments lacking in patriotism.
sr. member
Activity: 672
Merit: 437
A presidential candidate is required by law to participate in a US presidential debate, but this is not the case in Nigeria.

Why Nigeria no copy that one from USA? If na to steal money them go be expert for that one. All this crooks in politics want to make this country unbearable to live in and it will not work for them.

My brother na bad things dey sweet to copy for this our country. For the politicians, if them no copy those bad things wey go bring money put for there stingy pocket them go leave am even call am rubbish or corruption.
We wey no get the hands to go there our voice no get volume to hear us say we no like how them they run this country, e dy pain body I no lie.
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
         
I grit u better persn. I sabi say, u dey new 4 here nd I evn lik d better post way u try 2 mak here so. Dis kind post dem no n watin dey common 4 here nd na watin som sir. men dem 4 here wan dey see na em u don do so. U try well well.

D part way u ft help us do way u no sabi nd I go lik mak u try learn b say, u go try dey reduce ur picture size mak e no for cover evry evry. Mak e try dey medium, so if persn wan luk well, e fit evn zoom nd e go see watin e nid confirm. As e full evry evry lik dis, d work no con too fine. U go try eh.
I grit u.

A presidential candidate is required by law to participate in a US presidential debate, but this is not the case in Nigeria.

Why Nigeria no copy that one from USA? If na to steal money them go be expert for that one. All this crooks in politics want to make this country unbearable to live in and it will not work for them.
Our system no dey encourage better. Na here we 4 dey tak knw who go lead wthout influence no be persn way go jst dey act bt, d process no go gree adopt dat one as compulsory criteria.
full member
Activity: 1274
Merit: 175
Catalog Websites
Quote
Quote

Dis na d legit abt typical naija society. Evn wen e don betta, u no go knw say e don better via say, pple wan collect frm dat betta. Na y tins dey always go up nd d betta cef no go bring am down. Y?
We get very bad govmnt 2 tak al d blame, evn 4 d wahala way we dey cause nd d suffering way our wahala dey bring orda pple. All na govmnt cause am, na govmnt mak man dey wicked.
I no go blame dem shah, na govmnt giv us d excuse nd as Naija persn way we be, we dey always like use out chances finish. I beliv say, we go get gud governance 1 day. D time go surely com.
Yes, gud governance will surely come to Nigeria soon because Naija people eyes don open to no wat ur leaders has caused to ur economy in the country. It will be difficult for d price of communities to come down normal till this current president leave the sit for the new President that will listen to Nigeria pain and cry to make # Naira appreciate more than $ in the future, which Nigeria has wat it take to make all those things available to Nigeria.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
A presidential candidate is required by law to participate in a US presidential debate, but this is not the case in Nigeria.

Why Nigeria no copy that one from USA? If na to steal money them go be expert for that one. All this crooks in politics want to make this country unbearable to live in and it will not work for them.

nobody cares, the are the organizers anyway.

Chairman, I care o. E good as Obi deh attend those debate. Initially I was annoyed and wanted him to stop since Mr shaky shaky Tinubu and Atiku no deh attend face to face. But now, if them like let them not attend, make Peter Obi continue.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Nigeria naira has gain on the dollar by a great margin after just falling by to the dollar by almost  900 naira..due to the recent update on the c.b.n trying to redesign to  naira note..

So waiting  come cuz the great gain by the naira from  900 wey dem been fall e Don come down to  almost 400 naira per dollar..

My brother, I just go check the date wey you drop this post and na just yesterday, which means the talk never too tey. Abeg na which naira you deh talk say fall from 900 to 400 and na for which country?
The thing fire me sef, I gas go check the current rate and e dey for 806 currently.
Abeg you hype the matter well well.

Apart from this, Nigeria problem no be only naira to dollar rate, dem use that one dey divert attention. For you area if bag of pure water still be 200 and dollar exchange with naira as low as 350, wetin be our gain and how the dollar rate done affect us positively?
hero member
Activity: 896
Merit: 612
Nigeria naira has gain on the dollar by a great margin after just falling by to the dollar by almost  900 naira..due to the recent update on the c.b.n trying to redesign to  naira note..

So waiting  come cuz the great gain by the naira from  900 wey dem been fall e Don come down to  almost 400 naira per dollar..
Now, Nigeria currency don gain value against dollar, will it reduce the price of commodities? Truly, em get how this our country be. If dollar increase, price of things go skyrocket the next day asap, even wetin be their old stock.

Our government get plenty role to play. Make them they look into price of things wey dem the sell for this country. It's getting out of hand.

@Marykeller, naija dey stage wey we neva just sopoz dey hapi say naira don rise against the dollar because e fit depreciate wen d dollar rise again. And as for sellers taking advantage of prices no sopoz work you becos na under corrupt govt and leaders we dey and as such dis pipo go act accordingly.

 If our leaders fit purport stories wey no dey during the covid and Oda situations, you think say dem fit change these prices? You can't give what you don't have.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Naija this our country really need a good leader to save us all the nonsense that is going on in the country

For me oo. I think Peter obi can at least do something about the current situation of the country imagine how corrupt the whole system is.. It is  only someone who is well principled that can liberate this funny country

https://www.channelstv.com/2022/11/12/ill-quit-campaigns-if-anybody-can-prove-i-accepted-land-gift-as-anambra-gov-peter-obi/
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
~snip~
While I agree with his tweet, I need to chip in that we do not and should not expect the food prices as well as the cost of other commodities to drop immediately. This is not going to happen magically besides, it is not like the Naira to Dollar margin is stable yet. Sometimes, we Naija people need to remove sentiments and look at the matter rationally before jumping into conclusion. If this one na the mindset wey we carry na him mean say when Peter Obi win we nor go allow am drink water drop cup because go dey expect say with 28 - 48 hours wey him enter Aso rock na magic wey him go perform for we economy be that.

Jump to: