Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 44. (Read 1016467 times)

hero member
Activity: 2520
Merit: 624

Also how una go feel if we put small reward for this monthly stats so, like only the first position gets a reward? Like $10 or 10Merit
or both kind of encouragement. Wetin una think, e go increase quality engagement on the thread or e just increasing spamming.  Why only the first position (some might ask). Make we no make am much of a tournament but just like a little encouragement something wey go dey low key. What's your takes on this?

If you go set aside like 10merits monthly for the reward and spread it across the top 3. Make e for spread. Like number one person go recieve 5merits, number two 3merits and number three go recieve 2merits. By this even if na you carry first, the rest of us go fit rally 5 merits drop for you make e for dey sustainable.

Me no support say make we dey give any incentive for dis our house here not even merit because e go too lead to spamming especially both from senior men and the lower accts abeg make we avoid am so we no go just put ourselves into trouble. Make anybody wey want post for here post instead of looking at price or reward for posting. The monthly update of guys wey post here dey okay.
sr. member
Activity: 602
Merit: 442
I buy all valid country Gift cards swiftly.
I am here to share a story with you today, hoping to soothe the work-weary mind and also inspire us to work together with conviction from some learning points.

You want us to support you and yet you have done nothing deserving of merit, I've checked your posts and I couldn't see any post or anything to merit, all you do is go to different boards to make stories and jokes. You are on the wrong track. Reading more and writing less is how I learn. Posts like this belong in the off-topic section.


if u abandoned di thread like igehhh nd others by dis thread 4 don turn shitposting but u no give up.

Yes like igehhh; he abandoned the board, he spent 1-2hrs collecting data and doing useless statistics monthly. hes not helping the board at all, we should ban him. you are so right.
Code:
Jan
27. igehhh [1]
feb. 2022
5. igehhh [14]
Mar.
4. igehhh [27]
Apr
24. igehhh [2]
may.
11. igehhh [6]
Jun
37. igehhh [2]
July
8. igehhh [12]
Aug
14. igehhh [10]
Sept
15. igehhh [9]
Oct
28. igehhh [6]
My senior @igehh abeg I don really see wetin dey make you vex and you suppose vex, chai but no too vex like this
My people dey always talk say "elder be like dustbin and everybody go throw dirty inside" this thing mean say as leader and senior colleague for the forum, you go take plenty insults especially from people wey dey feel like them Sabi everything.
Boss @igehh, I'm still very new here and make you no deprive me of the sweet knowledge you dey pass across for here because of wetin few persons dey do.
This very thread na for us to discuss about our country and the way forward, but most people dey argue things wey them no even dey sure of.
Boss the Koko be say make you no too vex and as @Agbe been talk, any topic you get wey dey crypto related and go help us, abeg bring am come as me personally dey game with you

Maximum respect to everyone wey dey talk and make contributions for this side
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.

Also how una go feel if we put small reward for this monthly stats so, like only the first position gets a reward? Like $10 or 10Merit
or both kind of encouragement. Wetin una think, e go increase quality engagement on the thread or e just increasing spamming.  Why only the first position (some might ask). Make we no make am much of a tournament but just like a little encouragement something wey go dey low key. What's your takes on this?

I don dey expect this kind thing since, thankGod you don point am out. The first time I bring this monthly analysis come here, I talk say I go dey give 1 merit to anybody wey carry first. I also talk say any other person fit follow to increase the merit. I remember as time goes, Agbe come talk say him go give from number 1 to number 3. And him too dey do.

E go make sense if you enter the reward full. E go make sense.  But I go like make e be merits, na merit be highest motivation. Make we no dey do money now e no go come dey sustainable or in the future future our wallet addresses here go come dey connect to one another.

If you go set aside like 10merits monthly for the reward and spread it across the top 3. Make e for spread. Like number one person go recieve 5merits, number two 3merits and number three go recieve 2merits. By this even if na you carry first, the rest of us go fit rally 5 merits drop for you make e for dey sustainable.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
My people I no lie una, we dey try for here and the whole community dey fully aware say we dey exist and we dey too active. One love my people!
No cap for wetin you talk oh, you no lie at all, Nigerian users don plenty for this forum oh, and wetin good pass be say we get more good posters than bad, so e make sense well well, wetin remain na make we take good care of this our local thread as some senior men don already talk before, make we no they rush start new post, and make we they read first before replying, freedom of speech choke for this our forum and community, so nobody fit compel person to do something, but as all of us take this place as 'home' we suppose do wetin go make am clean and enjoyable to communicate in. Having said that, the way the matter they go so ehn, and with quality contribution wey they for our side, we fit get our local board sooner rather than later, so i thank una well well, abeg make una no relent.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Also how una go feel if we put small reward for this monthly stats so, like only the first position gets a reward? Like $10 or 10Merit
or both kind of encouragement. Wetin una think, e go increase quality engagement on the thread or e just increasing spamming.  Why only the first position (some might ask). Make we no make am much of a tournament but just like a little encouragement something wey go dey low key. What's your takes on this?

Na gud idea be dat won. But na for people we tok quality tok nai we go reward.4 dat now Brainboss u have to delete substandard spamming post so dat di thread go dey clean well. And I like di way igehhh dey do. Im dey arrange from di quality post users and serious post users. If di 2 options can work out there r gud. But I meriting. But how di pesen go get di merits or di $10, is it all the Sr members plus or all di users will contribute to dat. U can still tell how we go do am. I like di idea. It will make di thread more active ever and quality posts will be dropping always.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
  • Boss CryptopreneurBrainboss don shock everybody for this month. Last month we been dey reason how em face no show, but this month, em face over show. E from championship go carry champions league straight.  Congratulations Boss
  • Agbe still dey gidigba for top 4, him get same post count with CryptopreneurBrainboss, but big man name gas dey number 1 for sure.

Well-done, na as you drop your analysis I come dey see something wey my eye no be catch before, I no know say Agbe and me tie. Abeg Igehh wetin you dey use do the ranking when more than one persons get same value. You dey use alphabetical order or based on forum rank? I go like make we know and maybe we dey tie the position when people get same number of posts. Na just suggestion I dey drop so.

Also how una go feel if we put small reward for this monthly stats so, like only the first position gets a reward? Like $10 or 10Merit
or both kind of encouragement. Wetin una think, e go increase quality engagement on the thread or e just increasing spamming.  Why only the first position (some might ask). Make we no make am much of a tournament but just like a little encouragement something wey go dey low key. What's your takes on this?
sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
In all of these my question be say, who we go blame? The goverment or the people. I know some of us go dey quick to point fingers give the government but we sef still follow cause wetin dey do our currency. As e be for Naija na so e be for Ghana. I read one article say for some places for Ghana people dey rent in Dollars, the same thing dey happen for we Naija too, coupled with all of us wey dey buy dollar etc. For this matter government alone nor go fit chop the blame. Na all of us cause am.
E sure me say we go blame ourselves but government too get the highest blame, just imagine printing a new set or type of currency after more than two decade, some countries they quick change their moni, and that's why d moni no de quick lose value to dollar; But in Nija, dem no go print am because them don already stock d moni for dem houses, and na dis kin tins de make currency lose value.
Now, wey dem don announce dem wan change moni we don de see funny news way be say some moni wey don reach almost 15 years still de on circulation which is very wrong. I de sure say our own Naira go soon recover even if no be fully after dem don change our monei.
I hope so the way this matter be now the idea is actually good as I reason the matter well because now, people hiding money already bringing it out, the thing na really funny news, I see some money the way the thing done spoil but even at that he good for them like that because if no be greed and say we corrupt waiting go make you go hide that amount of cash for house, some self na inside suck away them they hide am but now they must bring am comot any how they want to do it because the matter done cast already and another thing, the issue of new naira to be the solution to naira recovering I never too gree oh we go wait and see.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341

if u abandoned di thread like igehhh nd others by dis thread 4 don turn shitposting but u no give up.

Yes like igehhh; he abandoned the board, he spent 1-2hrs collecting data and doing useless statistics monthly. hes not helping the board at all, we should ban him. you are so right.


Igehhh my man I said so, because u r very gud in the market statistics and analysis to our understanding but you said since from dat day we no come hear from u again nd as u dey analyze di market di tin dey sweet me 4 bele nd we dey follow u dey talk. U know say most of us just wear di Sr member cap we are still under going a rigorous learning.

I mentioned this a few weeks ago, but no one took it seriously. I'm not surprised that my activities and other people's activities have dropped significantly in the past months, most likely due to a lack of quality or crypto related discussion here, these P&S type of discussion brings disrespect and dividends, a political discussion can make a Newbie tell you to shut up, which is why I've avoided these discussions at all costs. I visit here every day, but there's nothing to talk about. I proposed one topic for each page.
Na u go bring quality post. No be u and others trained me b4 I come dey like dis so u can still do it. No decline nai be my point here.

Please no decline bring crypto discussion, we go tok well.

Now di problem we I dey face now , dollar and naira wahala n Bitcoin come dey come down well well. How pesen wan come do investment now?
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
I am here to share a story with you today, hoping to soothe the work-weary mind and also inspire us to work together with conviction from some learning points.

You want us to support you and yet you have done nothing deserving of merit, I've checked your posts and I couldn't see any post or anything to merit, all you do is go to different boards to make stories and jokes. You are on the wrong track. Reading more and writing less is how I learn. Posts like this belong in the off-topic section.


if u abandoned di thread like igehhh nd others by dis thread 4 don turn shitposting but u no give up.

Yes like igehhh; he abandoned the board, he spent 1-2hrs collecting data and doing useless statistics monthly. hes not helping the board at all, we should ban him. you are so right.
Code:
Jan
27. igehhh [1]
feb. 2022
5. igehhh [14]
Mar.
4. igehhh [27]
Apr
24. igehhh [2]
may.
11. igehhh [6]
Jun
37. igehhh [2]
July
8. igehhh [12]
Aug
14. igehhh [10]
Sept
15. igehhh [9]
Oct
28. igehhh [6]
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Na true you talk. But you no too reason am say, any person wey successfully sell USDT, e mean say there was person on the other side wey dey ready to buy the USDT with cash.

Sure that one dey, e get people wey be Marchant, dem no dey reason whether Usdt/BTC dey high or low. Their own compass na to make sure the market dey active by buying ur coins from you or selling to you. We dey call dem market makers and dey no be the average retail investors wey dey wan enter the market everyday, this are majorly big time traders wey get funds wey large like wetin I no know as they gets dey ready for any order you put.

This guys (Mate2237) questions no direct to those Marchant, this question na to the average users wey be you and me wey dey trade the market with our small change that's Why I gave that disadvantage. Now to talk about the advantages. The constant rise in the price of the Naira dey also creates more awareness about how foolish it's to save in your local currency when an option has been made with the help of cryptocurrency. Dollars now dey easily available at the tap of your phone and you no need go bank go dey pass through all those their wahala.
The fact is, the naira vs USDT will always face devaluation and I don't think anything can be done about that. CBN can not control this and not even any incoming government after the next general election will solve this issue of naira devaluation, we must understand the external factors that control currency trades and the internal factor plays a minimal role in that regard, most Nigerians are making the mistake of blaming CNN for the devaluation of the naira mean while the external factors are left in check. What gives me the most concern is the rate of inflation in our economy and how connected and dependent our consumption and supply chain are linked to the dollar. The more our economy gets exposed to global trade the weaker our currency will become merchants are only left with the option of choosing the right currency and commodity that will aid them in profits, at this point we are at an advantage because most of our conversion is done from dollar to naira but then cost of goods at the local retails will also increase alongside dollars value, as @CryptopreneurBrainboss said a lot of factors contributed to Naira current situation such as bear market, the 🇺🇦Ukraine vs 🇷🇺 Russia war and the global economic meltdown also have had devastating effects on so many economies around the world and Nigeria due to our weak currency is worst hit. Naira will crash further this year.
hero member
Activity: 952
Merit: 742
In all of these my question be say, who we go blame? The goverment or the people. I know some of us go dey quick to point fingers give the government but we sef still follow cause wetin dey do our currency. As e be for Naija na so e be for Ghana. I read one article say for some places for Ghana people dey rent in Dollars, the same thing dey happen for we Naija too, coupled with all of us wey dey buy dollar etc. For this matter government alone nor go fit chop the blame. Na all of us cause am.
E sure me say we go blame ourselves but government too get the highest blame, just imagine printing a new set or type of currency after more than two decade, some countries they quick change their moni, and that's why d moni no de quick lose value to dollar; But in Nija, dem no go print am because them don already stock d moni for dem houses, and na dis kin tins de make currency lose value.
Now, wey dem don announce dem wan change moni we don de see funny news way be say some moni wey don reach almost 15 years still de on circulation which is very wrong. I de sure say our own Naira go soon recover even if no be fully after dem don change our monei.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
The latter should be the case in the event of its devaluation. Dollar will be more expensive to purchase today because naira hoarders will want to convert to a more acceptable currency before the redesign of the naira note. Any amount set for the purchase of a dollar will be accepted by individuals hoarding naira in order to get rid of the money and wait for the redesigned naira note to be released.

They will not go to the bank to deposit big sums of money since they cannot account for it, thus exchanging to dollars is a better option, resulting in the depreciation of naira currency notes. We may expect the Naira to regain its value following the redesign since individuals will still want to acquire the new naira notes in return for the dollars they will now swap for.
You see this matter of naira devaluing against dollar, we dey guilty of it.
Make I yarn u small settings wey d happen for our corner

Peso from abroad send you $100 to your naija bank account. The bank gets the money at the official exchange rate of 439.76naira. The bank gave you cash, you come d excited. You refused to exchange the dollar for bank because you know say black market go give you 900naira instead of  439.76naira wey bank wan give you. You sae make you rush go black market to exchange the dollar for 900naira per dollar. To you nah, na you win, it’s time to flex and jollificate. For your mind d matter don end there. All join. Next time you go hear the new black market rate, you go follow the people wey go blast the naira. You go begin to the say naira no worth the paper wey dey printed on.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR OCTOBER, 2022.


You dey do well. Keep it up. So dis kind of thing dem no get bracket first? I just dey ask oo.

Bracket dey na, na two of una take bracket, I just talk for the name arrangement. The merit reward na for two of una too.
Agbe, you dey try wella, keep it up.

if u abandoned di thread like igehhh nd others by dis thread 4 don turn shitposting but u no give up.

Incase of next time, this type of statement dem no dey mention name, na to generalise it. Besides igehhh name never fail to appear in this list, e no make sense to talk say him abandone the thread. Again, if shitposting dey happen sef igehhh no get the power to delete any post, here is self moderated.
So, nobody abandon here, na because of activities and many things wey choke people even outside the forum.

If you don enter forum when na only few people dey try make posts here, you go appreciate Charles-Tim wella wey dey always make high unpaid post here.
One love everyone
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR OCTOBER, 2022.


You dey do well. Keep it up. So dis kind of thing dem no get bracket first? I just dey ask oo. Brainboss congratulations, keep it up. Dis time u really tried. U were participating every day, making corrections, helping pipo all to make sure dat di thread e dey clean, if u abandoned di thread like igehhh nd others by dis thread 4 don turn shitposting but u no give up.
Nobody e dey perfect, corrections make things alright. I will also use dis medium 2 say make everyone dey bring crypto related toks dis month. No political discussion.
And weti uchegod-21 tok na di true tok. December wan reach again, bad thing go dey happened because of rush rush and making sure dat dem celebrate am, pipo geide do things wey e no gud. Make we stareclear from all di bad thing.
sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
Snip
Check out nah. About 99.4% of Nigerians no get up to 1200naira for their bank account. Na to tell you the level of poverty wey d hove around for the country. Check the statistics of the previous CBN governor towards naira against dollar with current CBN governor. Make you tell whether we d go forward or backward



Quote
The Nigerian naira and Ghana’s cedi have been ranked as the world’s two worst-performing currencies, with the naira losing 37 per cent of its value against the dollar and the cedi losing 55 per cent.

The report wey d reach out from the worlds currency be sae Ghana, Nigeria d contest for world's worst currency
Na link to report: https://gazettengr.com/ghana-nigeria-contest-worlds-worst-currencies/ no be only us the cry for how our currency take devalue against dollar.
The way poverty they ground now for this country no be waiting they give boys joy checking statistics poverty level have increased since 2015, looking at this individual controlling all this special sector for Nigeria nothing concerning them they no ready to fix anything rather their aim is to steal money, the story funny as Nigeria and Ghana they compete for worst currency matter, Nigerians are trying the level of hunger no be here the way things they expensive now my brother just God. As everything they increase na so crime self they increase.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR OCTOBER, 2022.

My people I greet una specially. I don come with our hardwork result for the month of October. E come somehow late because of plenty activities wey full head. But here dey important very well. Happy New month everyone.

Top 30 active users October 2022
Code:
1. CryptopreneurBrainboss [28]
2. Agbe [28]
3. Maestro75 [22]
4. RockBell [19]
5. uchegod-21 [19]
6. Majestic-milf [18]
7. Marykeller [18]
8. Coyster [16]
9. knowngunman [16]
10. Frankolala [15]
11. Davidvictorson [14]
12. Mate2237 [13]
13. Obari [10]
14. Asiska02 [9]
15. Awwal08 [9]
16. Chilwell [9]
17. Mr.right85 [9]
18. Adbitco [8]
19. Cryptomultiplier [8]
20. Smartvirus [8]
21. Wiwo [8]
22. GiftedMAN [7]
23. Rruchi man [7]
24. Zaguru12 [7]
25. BIT-BENDER [6]
26. Hyphen(-) [6]
27. Ragdoll_3.0 [6]
28. igehhh [6]
29. EarnOnVictor [4]
30. Oluwa-btc [4]

Total posts: 396 posts
Total poster: 52 users

Comments/Observations
  • Boss CryptopreneurBrainboss don shock everybody for this month. Last month we been dey reason how em face no show, but this month, em face over show. E from championship go carry champions league straight.  Congratulations Boss
  • Agbe still dey gidigba for top 4, him get same post count with CryptopreneurBrainboss, but big man name gas dey number 1 for sure.
  • Maestro75 wey no show face last month from nowhere enter 3rd position. Him don pick form again o....this time around dem don finally knock Uchegod-21 out for top 3, carry him dey go the place him no know . Sorry bro, naso life be
  • This month eh, plenty senior men face no show for up o. Even BIT-BENDER wey dey follow Coyster dey drag for up, just decide to follow igehhh this time dey drag bottom
  • New faces don full and dem do well. RockBell from far last month don contest fine. Obari made his first appearance in a big way. Ragdoll_3.0,  Zaguru12 una face show wella./li]
    • Oluwa-btc carry this key go house, na you go open this place for December (Christmas) meeting.


    My people I no lie una, we dey try for here and the whole community dey fully aware say we dey exist and we dey too active. One love my people!

    Advice:
    December dey close, people wey wan ride motor no remember to hustle from January. Na this November dem go remember their goals and begin do yamayam things to show off for village. Make we try avoid issues and illegal things wey fit put us for trouble. One man for my community talk say, "Na person wey dey alive carry first"

    Congratulations CryptopreneurBrainboss, leadership by example!

    The data wey I use for this topic come from here.
    Nigeria Local Board Update
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Nigerian Naira is Drastically Devalued and news came that it is because of the redesigning of the Naira by CBN and those who had stored a lot of money in their houses are depositing the money in the bank and transferring or converting it to dollar for safety.
We keep hearing this government always looking for where to put the blame each time, before the announcement of the redesigning of our currency, the naira has been loosing value against the dollars, so that excuse to me cannot be the only reason. The bad thing is that if we continue pushing blames and the people in charge don't find a solution to rescue the naira, and our naira starts exchanging at 1000naira/dollar, that will not be the end , but risk becoming the new norm.
Naira is designed in such a way that it will be lossing value continuously. Nothing dem go fit do for naira. E get one poster wey I see wey people protest under Jonathan because say dollar being reach N180. Why dem protest be say, it was from somewhere 135 to 140. Dem be wan kill Jonathan, but today the worse has happened. And irrespective of who becomes the president next year naira no fit gain against dollar. Highest dem fit do na to steady it to avoid make e fall the more, but dem no fit make am rise against dollar.

This is because Nigeria only get few things to trade for forex. Na oil be our saviour but yet the economy designed to be importing instead of producing. When dem tall say Nigeria dey import toothpick some people think say na whining
full member
Activity: 882
Merit: 207
The constant rise in price of the Naira dey also create more awareness about how foolish it's to save in your local currency when an option has been made with the help of cryptocurrency. Dollars now dey easily available at the tap of your phone and you no need go bank go dey pass through all those their wahala.

 E just be like say you answer one correct question wey don dey my mind with unsatisfactory answer for sometime. As in, you make am dey clearer.  Somebody been dey ask sometime back on one of the threads based on how person fit dey rich or at least not go broke while saving fiat in this recession, and this is just a sooting answer that corresponds perfectly.
As our local Naira don climb to almost 1000naira to 1$ now, e make absolute sense to easily convert the fait to cryptocurrency and save using trust wallet. Or better to convert to dollar and save in ones most preferred exchange for trade options or for keeps.
Our gurus in the house fit help shed more light on this point so we fit assist those of us like myself with little to no knowledge of cryptocurrency, to understand and learn from this.
Thanks @CryptopreneurBrainboss
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Nigerian Naira is Drastically Devalued and news came that it is because of the redesigning of the Naira by CBN and those who had stored a lot of money in their houses are depositing the money in the bank and transferring or converting it to dollar for safety.
We keep hearing this government always looking for where to put the blame each time, before the announcement of the redesigning of our currency, the naira has been loosing value against the dollars, so that excuse to me cannot be the only reason. The bad thing is that if we continue pushing blames and the people in charge don't find a solution to rescue the naira, and our naira starts exchanging at 1000naira/dollar, that will not be the end , but risk becoming the new norm.
sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
What are the direct effect of the Naira with Bitcoin as the Naira has been devalued drastically?

Nigerian Naira is Drastically Devalued and news came that it is because of the redesigning of the Naira by CBN and those who had stored a lot of money in their houses are depositing the money in the bank and transfering or converting it to dollar for safety.
Will the devaluation of the Naira have bad effect in the Bitcoin exchange market?


Our naira done devalue finish have the thing they increase against dollar and considering the redesign of new currency the way people hiding naira they bring am out now they very alarming, some trying to convert it to dollar due to the exchange rate, and to use naira buy bitcoin now no be small money oh like the boss talk this situation they only Favour sellers the thing no balance to buy usdt now no be child’s play.
Pages:
Jump to: