Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 112. (Read 1022762 times)

hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
My appreciation to my people i don turn Full Member

First of all i de greet all of una wey gather they this wunderful Nija thread, as this forum don already turn us into brothers. I wan use this medium inform una say I don turn Full member of Bitcointalk forum. I bring d matter come here first because na for here i start am and "E no de possible for pikin to betray him parent because he get someone dat can do better for am", so I come to appreciate everybody wey they here, because almost all of una don support me with something even if na advice or some little guide. This my appreciation no go complete if I no mention names of some bosses like @CryptopreneurBrainboss, @Mpamaegbu, @igehhh, @Charles-Tim, @cookdata, @SatoPrincess and all other senior men them, because I no fit mention all, but una they support the forum and una they try to keep and unite us here by supporting us, given us advice and guide on how we go tek succeed for dis forum. I thank all of una for everything. I they very happy today so my brothers and sisters make una celebrate with me

Congratulobia my broda
As you take walker enta Full member na so Oluwa go take carry you enta Sir. Member and above. I pray specifically for protection, increment for everything you dey do. Abeg las las no still lose guard for the industry as here dem no wan carry eyes see say 9ja pesin F for here because no mercy so just carry am small small dey go, the rank no say sometin no fit do any pesin here but make we apply IQ say pipo dey watch us like this.

Again congratulation bro.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.

YOU SEE HOW BOKOHARAM BREAK PRISON WEY DEY FOR ABUJA O, CAPITAL, CARRY THEIR MEMBERS RUN. Bandits get mind confront presidential convoy. I no lie you, nothing come out for Nigeria.
My biggest  joy na say this thing nor sup for East, dem for talk say na IPOB... shey these bandits na the same people wey dem dey pet since, the insecurity wey dey Nigeria dun dey obvious to them say even they themselves nor dey safe.

The matter no gree person talk. Nothing really come out for this naija. Despite say DSS being give information say attacks dey com, yet security outfit no fit stop them chai. Even now , US don dey give another info say Abuja go get some more attacks despite the convoy of president and prison break, more go still happen for our face. President dey visit dey express dissatisfaction, I wonder who be the president and who dey rule this country. Tori self com dey talk say 24hours before the attack for the prison say dem comot some military personnel wey dey guide the prison.. Big problem dey this country no be small. The matter heavy for mouth.

Anyway, I congratulate you my brother as you don enta full member. Keep an up bro @ Hyphen(-)

The matter don over cast, I was thinking that things go get better but I give up last year wey my brother return from Borno state under JTF, him yarn me how Bokoharam things take be. Then I understood Boko is an oil well of Nigerian Generals and few Northern elites.
No e don clear say terrorism no get region and religion.

This evening, news don show how Turkey carry de-list Naija for visa stuffs.
Make we try get PVC go save our future.

Make Norther and Funali rest small make other people try their best o

Hyphen(-), congratulations for your full member rank.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
@Hyphen(-)

Happy to see you ranked up to full memeber, good quality posts make you have the quality to achieve that. Congrats, Hyphen(-)!
hero member
Activity: 2520
Merit: 624

YOU SEE HOW BOKOHARAM BREAK PRISON WEY DEY FOR ABUJA O, CAPITAL, CARRY THEIR MEMBERS RUN. Bandits get mind confront presidential convoy. I no lie you, nothing come out for Nigeria.
My biggest  joy na say this thing nor sup for East, dem for talk say na IPOB... shey these bandits na the same people wey dem dey pet since, the insecurity wey dey Nigeria dun dey obvious to them say even they themselves nor dey safe.

The matter no gree person talk. Nothing really come out for this naija. Despite say DSS being give information say attacks dey com, yet security outfit no fit stop them chai. Even now , US don dey give another info say Abuja go get some more attacks despite the convoy of president and prison break, more go still happen for our face. President dey visit dey express dissatisfaction, I wonder who be the president and who dey rule this country. Tori self com dey talk say 24hours before the attack for the prison say dem comot some military personnel wey dey guide the prison.. Big problem dey this country no be small. The matter heavy for mouth.

Anyway, I congratulate you my brother as you don enta full member. Keep an up bro @ Hyphen(-)
member
Activity: 756
Merit: 30
My appreciation to my people i don turn Full Member

First of all i de greet all of una wey gather they this wunderful Nija thread, as this forum don already turn us into brothers. I wan use this medium inform una say I don turn Full member of Bitcointalk forum. I bring d matter come here first because na for here i start am and "E no de possible for pikin to betray him parent because he get someone dat can do better for am", so I come to appreciate everybody wey they here, because almost all of una don support me with something even if na advice or some little guide. This my appreciation no go complete if I no mention names of some bosses like @CryptopreneurBrainboss, @Mpamaegbu, @igehhh, @Charles-Tim, @cookdata, @SatoPrincess and all other senior men them, because I no fit mention all, but una they support the forum and una they try to keep and unite us here by supporting us, given us advice and guide on how we go tek succeed for dis forum. I thank all of una for everything. I they very happy today so my brothers and sisters make una celebrate with me
Congratulations! Keep up the good work as our elders say hard work dey pay... Na the result of hard work be this. I dey always happy whenever I open this thread seeing my brothers with a big win in this forum. Make we continue dey prove ourselves say we be giants for Africa. As una dey go forward, we follow una for back. Congrats once again brother. Together we win!
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
                       
                                    How to always identifying fake alert by scammers

See eh, d best way to identify fake alert by scammers na simply patience and vigilance. Nor too dey in a hurry wen e come to moni matter. Because the way these guy dey work na through distraction. Na psychology. Dem fit feed on your impatience. So always dey patient.

I bring d matter come here first because na for here i start am and "E no de possible for pikin to betray him parent because he get someone dat can do better for am", so I come to appreciate everybody wey they here, because almost all of una don support me with something even if na advice or some little guide.
Dem talk say when water dey for ground if fish nor dey inside, ogoro must dey. If Ogoro nor dey kpukpuyeke go dance put. Nor be only one day wey water wey ontop tree dey turn palmy. Wetin I dey try talk be say I dey I dey happy and I celebrate with you e nor easy. You don unlock new challenge. Doh.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
5. If you dey where network dey and you get mobile app try confirm the money for your account.
Na dis wan be d surest way. Once anybodi yarn you sey dem don send you cash and you dey expect cash, only confirm from your bank first b4 acknowledgin receipt. But if you nor dey expect any cash, ignore d talk.

My appreciation to my people i don turn Full Member
My guy, na so e dey be. I understand dat feeling. Eventually you sef go reach dis top wey we dey. Dat wan na sure banker. Just continue to dey improve on wetin you get. Nor write to please anyone and you go see how d merit go dey come small small.
hero member
Activity: 952
Merit: 742
My appreciation to my people i don turn Full Member

First of all i de greet all of una wey gather they this wunderful Nija thread, as this forum don already turn us into brothers. I wan use this medium inform una say I don turn Full member of Bitcointalk forum. I bring d matter come here first because na for here i start am and "E no de possible for pikin to betray him parent because he get someone dat can do better for am", so I come to appreciate everybody wey they here, because almost all of una don support me with something even if na advice or some little guide. This my appreciation no go complete if I no mention names of some bosses like @CryptopreneurBrainboss, @Mpamaegbu, @igehhh, @Charles-Tim, @cookdata, @SatoPrincess and all other senior men them, because I no fit mention all, but una they support the forum and una they try to keep and unite us here by supporting us, given us advice and guide on how we go tek succeed for dis forum. I thank all of una for everything. I they very happy today so my brothers and sisters make una celebrate with me
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Please the Most Important segment is here.
Verify the status of your Permanent voters card.
I advise everyone to take this seriously especially those who fall into my category, the category of those that formerly registered during the last general election but due to one reason or the other were unable to pick it up. I was beginning to wonder if I was going to start the whole process anew since the old one may be hard to find and it was discouraging, but with this very helpful information I have been able to check for the status of my PVC and I just found out that it is still in their portal. Very Nice!

YOU SEE HOW BOKOHARAM BREAK PRISON WEY DEY FOR ABUJA O, CAPITAL, CARRY THEIR MEMBERS RUN. Bandits get mind confront presidential convoy. I no lie you, nothing come out for Nigeria.
My biggest  joy na say this thing nor sup for East, dem for talk say na IPOB... shey these bandits na the same people wey dem dey pet since, the insecurity wey dey Nigeria dun dey obvious to them say even they themselves nor dey safe.
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
                           
                                    How to always identifying fake alert by scammers

3. Some people if they just receive alert they no go check their balance for the message wey them receive, if you receive alert  and your balance no show for under na fake alert make you no allow the person go.

5. If you dey where network dey and you get mobile app try confirm the money for your account.
I believe say dis post go help, with the way things hard now e no go make sense make we come they lose money to scammers again.
The fake alert dey work for only sms if you get mobile bank app you no get that problem. You only need to just check your app if the money dey. Sometimes them fit flash you the money for your app after some time the system go refresh to normal, the best na to check your transaction history for mobile app if the transaction no dey show there na means na scammers you dey deal with. Quietly call boys way go hold them down before police come
I like dat ur last statement @SatoPrincess, way say mak d persn jst quietly cal boys to pin d guy down. Na d best tin o, mak e go pay dat moni way e no get 4 station. D way dis pple don too do eh, e don too much 4 dem. Dem no dey pity persn 4 dis kontri way b say, na Al of us dey suffer 2geda. Dem go con dey do lik say, persn way dey try hustle 4 strt own beta pass dere own. I jst pity pple way no dey tech smart.

Fake alert na old news shah nd na 2 ways wey me I knw say, e dey sure 4 me 2 use dey confirm. Na em I don quote 4 up so. To check if d moni persn send add 2 my balance or 2 use my mobile app track am 2 increase my balance nd 2 check d transaction if e cari reference ID. We nid open eye 4 dis we kontri, mak anode persn no con chop 4 ur suffer.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
But the alert thing start from whether we dey expect money at that time. Me I just want waka enter a particular example with Yahoo guys for street and the way dem dey scam people too. With the thin wey I talk before, if you no expect money, then you no get any business waiting or receiving alert, na our greed dey cause this. Person wey dey greedy fall for yahoo guy hand go collect because of that greed to enjoy wetin him no work for. Na wetin me I see for the matter. Make we reduce that greed for our body, den we no go dey fall for fake alert.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
                           
                                    How to always identifying fake alert by scammers

I Don dey notice am sai scammers dey increase day to day nowadays, we need dey very careful make we no fall victim and I see say na small thing them dey do wey them they use scam people. I know say we go don hear about the one wey people dey do now wey be say them go send fake alert give person and you go think say na real alert, if you no dey careful and you no check the message well, the person go just  send you fake alert and him go use and deceive you. Incase if anybody dey do business or sabi anybody wey dey do business, if anybody send them money make them check d following things to confirm say the alert na real.

1.If you receive alert make sure say you check the alert well if mistake go dey the alert wey you receive, if you see any word wey dey no spell well know say na fake alert.
2. If the person way wan  transfer the money they go ask for your phone number, dey careful because na the number dey go send the alert to and without your number dey no fit send am.
3. Some people if they just receive alert they no go check their balance for the message wey them receive, if you receive alert  and your balance no show for under na fake alert make you no allow the person go.
4.If na email address you receive alert try they compare the email way u receive from you back for your previous transaction and the one wey u receive currently.
5. If you dey where network dey and you get mobile app try confirm the money for your account.
I believe say dis post go help, with the way things hard now e no go make sense make we come they lose money to scammers again.
The fake alert dey work for only sms if you get mobile bank app you no get that problem. You only need to just check your app if the money dey. Sometimes them fit flash you the money for your app after some time the system go refresh to normal, the best na to check your transaction history for mobile app if the transaction no dey show there na means na scammers you dey deal with. Quietly call boys way go hold them down before police come
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Altcoin will do well more than Bitcoin in the next bull run, it's already looking like another altcoin season. The altcoin prices are going against the Bitcoin price which is a good sign but most of the altcoin will not make reach it previous ATH in the next bull. Shitcoins are the best to invest in now, they are the only coins that might do x20 x50 and more.
Thank you for the information my brother.

Greetings to all my Naija people in the house, I no no say we get gallant people for dis house like dis, I believe we all get our PVC because very soon BTC users will choose who will make Bitcoin legalize in our country because we need to be proud of what we are doing in the country. I got my PVC last week in Abuja show that men are seriously working to ensure d next president will allow men to do dis crypto tins well from 2023, I believe this is the best time for us to stand up for the betterment of our country Nigeria.
Welcome Baba.
The main reason I want make men get PVC to vote no be because of crypto or legalisation of it. Crypto and Bitcoin no be Nigeria problem. The country don scater, we want who go fix the country first atleast make our country work. If you go neighbouring countries wey Nigeria suppose beta pass, dem dey do well pass Nigeria. Crypto na the list problem we get. YOU SEE HOW BOKOHARAM BREAK PRISON WEY DEY FOR ABUJA O, CAPITAL, CARRY THEIR MEMBERS RUN. Bandits get mind confront presidential convoy. I no lie you, nothing come out for Nigeria.

Make everybody get PVC vote PETER OBI. by chance you say you like Peter Obi and you no fit vote him, abeg vote Tinubu. Atleast Tinubu no be Bokoharam, him no be bandit and him no be Herdsman. Make una clear una eyes o.
full member
Activity: 1274
Merit: 175
Catalog Websites
Greetings to all my Naija people in the house, I no no say we get gallant people for dis house like dis, I believe we all get our PVC because very soon BTC users will choose who will make Bitcoin legalize in our country because we need to be proud of what we are doing in the country. I got my PVC last week in Abuja show that men are seriously working to ensure d next president will allow men to do dis crypto tins well from 2023, I believe this is the best time for us to stand up for the betterment of our country Nigeria.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
                           
                                    How to always identifying fake alert by scammers

I Don dey notice am sai scammers dey increase day to day nowadays, we need dey very careful make we no fall victim and I see say na small thing them dey do wey them they use scam people. I know say we go don hear about the one wey people dey do now wey be say them go send fake alert give person and you go think say na real alert, if you no dey careful and you no check the message well, the person go just  send you fake alert and him go use and deceive you. Incase if anybody dey do business or sabi anybody wey dey do business, if anybody send them money make them check d following things to confirm say the alert na real.

1.If you receive alert make sure say you check the alert well if mistake go dey the alert wey you receive, if you see any word wey dey no spell well know say na fake alert.
2. If the person way wan  transfer the money they go ask for your phone number, dey careful because na the number dey go send the alert to and without your number dey no fit send am.
3. Some people if they just receive alert they no go check their balance for the message wey them receive, if you receive alert  and your balance no show for under na fake alert make you no allow the person go.
4.If na email address you receive alert try they compare the email way u receive from you back for your previous transaction and the one wey u receive currently.
5. If you dey where network dey and you get mobile app try confirm the money for your account.
I believe say dis post go help, with the way things hard now e no go make sense make we come they lose money to scammers again.

Baba this one na old things though I dey aware of am but I don't know other person's here whether them get the ability to code this message. About 4 years now wey them carry this kind stuff come swipe one woman fo area like that thinking say na correct money them send give her but na fake, but God come help the woman when last those people come again the woman recognized their faces come catch them onto say their previous alert no reflect na so them carry bracket those idiots put for cell, las las them pay the woman then before they released them.
hero member
Activity: 784
Merit: 568
                           
                                    How to always identifying fake alert by scammers

I Don dey notice am sai scammers dey increase day to day nowadays, we need dey very careful make we no fall victim and I see say na small thing them dey do wey them they use scam people. I know say we go don hear about the one wey people dey do now wey be say them go send fake alert give person and you go think say na real alert, if you no dey careful and you no check the message well, the person go just  send you fake alert and him go use and deceive you. Incase if anybody dey do business or sabi anybody wey dey do business, if anybody send them money make them check d following things to confirm say the alert na real.

1.If you receive alert make sure say you check the alert well if mistake go dey the alert wey you receive, if you see any word wey dey no spell well know say na fake alert.
2. If the person way wan  transfer the money they go ask for your phone number, dey careful because na the number dey go send the alert to and without your number dey no fit send am.
3. Some people if they just receive alert they no go check their balance for the message wey them receive, if you receive alert  and your balance no show for under na fake alert make you no allow the person go.
4.If na email address you receive alert try they compare the email way u receive from you back for your previous transaction and the one wey u receive currently.
5. If you dey where network dey and you get mobile app try confirm the money for your account.
I believe say dis post go help, with the way things hard now e no go make sense make we come they lose money to scammers again.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
No way Bitcoin will hit $100k after the next halving in 2024 after what's looking like the second wose bear market? Bitcoin price has never drop below it previous ATH before but it broke that record this time, meaning the impossible is happening, the whale are manipulating the market to keep stacking before the next bitcoin halving.
Bitcoin has never dropped below its previous ATH, it is strange this time around and it therefore mean it's possible to break double ATH and get to $100k. Remember bear is like a catapult pulling back, the farther it pulls backwards the longer the bullet it will release.
The idea of DCA is the best for now and ensure you are not putting in money you will need in the next few months. The bear could be longer.
Altcoin will do well more than Bitcoin in the next bull run, it's already looking like another altcoin season. The altcoin prices are going against the Bitcoin price which is a good sign but most of the altcoin will not make reach it previous ATH in the next bull. Shitcoins are the best to invest in now, they are the only coins that might do x20 x50 and more.

BTW El Salvador is not taking the shit, they they stacking bitcoin at every 2-digit drop in price.
I praise El Salvador president, even if majority of his citizens do not support his financial and bitcoin judgment. He is far much better than our own politicians that steals from us and invest in Dubai.
Our leaders are not exposed.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
But nobody yet knows what the price of bitcoin can plummet to, but buying now would be profitable after next halving because it is possible that bitcoin may hit over $100000. But there is nothing bad to use DCA (dollar cost average) in buying bitcoin. There is nothing much in DCA than just to use certain amount like $100 weekly or monthly to buying bitcoin but depending on the amount you budget for the buying. So if bitcoin price go further down, just that not all amount in fiat you invested at ones and this can maximize your profit.
No way Bitcoin will hit $100k after the next halving in 2024 after what's looking like the second wose bear market? Bitcoin price has never drop below it previous ATH before but it broke that record this time, meaning the impossible is happening, the whale are manipulating the market to keep stacking before the next bitcoin halving.
Bitcoin has never dropped below its previous ATH, it is strange this time around and it therefore mean it's possible to break double ATH and get to $100k. Remember bear is like a catapult pulling back, the farther it pulls backwards the longer the bullet it will release.
The idea of DCA is the best for now and ensure you are not putting in money you will need in the next few months. The bear could be longer.

Quote
BTW El Salvador is not taking the shit, they they stacking bitcoin at every 2-digit drop in price.
I praise El Salvador president, even if majority of his citizens do not support his financial and bitcoin judgment. He is far much better than our own politicians that steals from us and invest in Dubai.
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
What kind of country do we find ourselves in? We are In a country where ASUU is on strike, 4months strike still counting.
In a country where we don't have any reliable government health facilities. ministers, governors and president prefer going abroad for their medication. In a country where the minimum wage is 30k, politicians eating fat salaries.

Make una check this matter. Former CJN Justice Ibrahim Tanko d go home with N2.5Billion for em gratuity. A new house in Abuja at a location of his choice plus 800 Million Naira for furniture and 300% of his salary as a monthly pension for life. Only for one person!! Unah don see sae this present government dey ment. While thousands of pensioners never see food chop or receive their gratuity after years of retirement. We need to save our country from this old corrupt politician that doesn't regard us but only for themselves.
My sister, na username I cari call I sister o bt, na so e b 4 did our kontri. I knw say, persn way don serve, way don work suppose chop bt wen I see d kind moni way we dey talk abt like dis as I dey see am so 4 my screen, e dey pepper 4 eye!
Con imagine al d wahala way full ground 4 d kontri way b say, students dey house, pple dey fine food to chop cef be we get plenty debt way full our head den, dis government go get mind, cari dis kind moni plus d plenty better way follo giv 1 persn! E no go beta 4 persn way no vote Obi.

Dem don too share dis moni, we need persn way go tight en hand small, way go use eye dey see evry kobo where e follo go. Get ur PVC.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
Verify the status of your Permanent voters card.
Thank you for this important information bro; even if you're sure, just check to confirm the validity of your card, it is our most important instrument for change next year oh.
Get your PVC let us change the Government.
I second that bro, that is just the culmination of the whole matter, complaining has taken us nowhere, instead it has made us inure to sufferings, right now all we basically have to do is to make a move for a change through voting the most credible candidate come next year's election.
Jump to: