Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 122. (Read 1023467 times)

hero member
Activity: 1288
Merit: 504
Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self.

My brother na 50 million youths the old man talk, the statement shock me shaa.
I sure say, I nor follo for dat 50million una dey talk shah. E get mind open mouth dey talk dat kind tin, abi na hw e wan tak depopulate d kontry b dat. Via say, dem go recruit mor pple to run bokoharam matters abi mak I say herdsmen, weaponise dem nd den, wen population don drop, e go count say, we no plenty plus, dem don see dem as employed by govmnt.

Mine why, dat slogan 'change' way dem dey always sing for us nd Nigerians dey put mind, na to tell u say our people stil dey get hope wth govmnt. No be people lik us abi mak I say me, way don giv up on dem. E be lik na revolution ft bring d change we want. With d way dem dey handover for dem selves so, e go hard to get change tru dat process.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
I don tire to pray for Nigeria like this weh I deh now. Prayer no fit solve our problem and I agree with people weh deh talk say na only revolution fit to correct so many things for this country.

Nothing prayer no fit do my brother. The style wey Jonathan use enter seat no body expect am. If no be say the man fvck full time, things for don normalise.
After this time, if Nigeria no get am well, next thing na revolution.

Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self.

My brother na 50 million youths the old man talk, the statement shock me shaa.

Everybody weh deh support Tinubu, may Tinubu happen to all of una. Na only Peter Obi dey sane among the candidates.

This is not the right approach to the campaign. You have to market your candidate in an acceptable way and also try to be civil about it. To be honest both Atiku and Tinubu are educated, sane, with wealth of experience. But de matta be say no be dem Nigerians want this time around.
sr. member
Activity: 2590
Merit: 322
SOL.BIOKRIPT.COM
This country no be our own, make we pray see if miracle fit happen, Obi go return the country to us.

I don tire to pray for Nigeria like this weh I deh now. Prayer no fit solve our problem and I agree with people weh deh talk say na only revolution fit to correct so many things for this country. See as people parents weh supposed deh reasonable take vote for man weh him hand deh shake like small pikin own because of old age. Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self. Everybody weh deh support Tinubu, may Tinubu happen to all of una. Na only Peter Obi dey sane among the candidates.
The way at which my country people dey carry Tinubu and Atiku matter for head dey vex me seriously, Na so dey package Buhari in 2015 for us with "change" as slogan we come vote am not knowing say na sufferness we go enter so, now dey don start packing Tinubu and Atiku again make we fall for another one chance,  APC presidential form na 100 million naira, imagine the number of youths wey that money go empower with 29 aspirants, I beg make everi body get their PVC ready o my own dey intact and make God spare our live till the election time, we must comot those old men by fire by force.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
Go do your voter's card no be to dey yarn dust about election up and down, Good luck to Nigeria, and the growth we desire.
Na the main thing be this now oh, if you no gree do your PVC, or you talk say you no go vote next year, just carry for mind say you follow for the problem wey Nigeria they face so oh. You no go fit talk say you no wan vote, because if you no vote, you no get any right to complain when the bad leader enter as president. Make sure say you do your PVC, analyse all the candidates vote the one wey you feel say be the most credible one, i no go fit tell you who to vote, but na Peter Obi me i go vote, i don do my analysis and the broz na the best candidate; remember say the time don come for legit change to come for this country and na we go make am happen.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
If you dey do anything, just espect the worst and always as you dey hope for the best. Frankly, Tinubu and Atiku no wan gree, but anything weh ornah dey do, make ornah no forget say, somebody hand dey responsible for the death and killings of lekki tole gate. Asides that one, if we no reset the nation, e go try before e go better, I hope the best to change the country gets into the position.
But I e no work wetin go be the plan B ? Make we dey set up plans ahead! I dey talk like say the full youth's for the 9ja dey see am.
Make we try vote ohh, so we no go be prey to these predators.

I don talk am be4 say imagine if all labour union vote, youths like that vote for peter obi, wetin remain wey no be sworing in . Peter Obi sense dey ground and the guy get better record regarding to finance wen him be Anambra chairmo. Make them no rig the election na that one be the major thing becos these two guys wey him dey contest with na killer riggers. Make we dey tell youths to go get PVC and vote for labour party. PDP and APC na same blood dey inside the two.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
This country no be our own, make we pray see if miracle fit happen, Obi go return the country to us.

I don tire to pray for Nigeria like this weh I deh now. Prayer no fit solve our problem and I agree with people weh deh talk say na only revolution fit to correct so many things for this country. See as people parents weh supposed deh reasonable take vote for man weh him hand deh shake like small pikin own because of old age. Na the same man weh tell us say to tackle unemployment, say na to recruit 10million youths into the army and they will be eating agbado, rice, cassava.' Which kind mumu talk be that self. Everybody weh deh support Tinubu, may Tinubu happen to all of una. Na only Peter Obi dey sane among the candidates.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
I just Dey see where person talk of our parents not voting Peter Obi, I no think that’s possible, Peter Obi him self no be youth and our parents has seen what Atiku and Tinubu can do, I Dey always see the election as a personal something everyone get reason to vote for who them want and if anyone even our parents vote against Peter Obi na their own personal decisions, but I call on us all to go into the election unbiased and put our future in mind and always cast the right vote.
For the last presidential election my mama tell me of the suffer them suffer for Buhari government for her time. She say na poverty and hunger reign that period. Her age group and elders know the story because them dey present at the time. Still people for that age group way experience those things still come out to campaign and vote for Buhari because of small bribe them give ‘em.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I just Dey see where person talk of our parents not voting Peter Obi, I no think that’s possible, Peter Obi him self no be youth and our parents has seen what Atiku and Tinubu can do, I Dey always see the election as a personal something everyone get reason to vote for who them want and if anyone even our parents vote against Peter Obi na their own personal decisions, but I call on us all to go into the election unbiased and put our future in mind and always cast the right vote.

Correctly said, make we dey put eye for the future, yep, everyone fit turn analyst of politics at the end of the day, Tinubu fit worth over 4 billion dollars, atiku seff, I no give two fvcks, but no forget the power the youth get for the endsars matters, e shock them bah ? Na so e go play out for the general elections next year. It's high time we let go of those vagabond's. No forget say somebody hand dey responsible for lekki tole gate killings!!!

Go do your voter's card no be to dey yarn dust about election up and down, Good luck to Nigeria, and the growth we desire.
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
I just Dey see where person talk of our parents not voting Peter Obi, I no think that’s possible, Peter Obi him self no be youth and our parents has seen what Atiku and Tinubu can do, I Dey always see the election as a personal something everyone get reason to vote for who them want and if anyone even our parents vote against Peter Obi na their own personal decisions, but I call on us all to go into the election unbiased and put our future in mind and always cast the right vote.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.
Agbe, I no understand this one you just dey accuse our parents like this? How do you mean that our parents go vote APC and PDP because of money. The population of youth and the parents which one big pass?
Infact how many parents dey even come out come vote for polling unit. Sew for my side ba youths dey run the whole shits because parents dey believe say dem go shoot gun for polling unit.

Make I ask you again, na parents or youths dey hijack the ballot boxes?
Abeg forget our parents, make we face the matter by ourselves.
My brother uchegod-21, I wish say I  get holy water I for pour you for dis good question wey you ask@Agbe, how person go just dey call our papa and mama names for something wey em know say na big lie? For every wia for naija I never hear for news or see for eyes wia mama or papa dey go hustle or carry guns dey hijack wetin oyibo dey call electoral materials wey we know as ballot box, na youth dem dey kill themselves just to go hijack materials to make sure say bad people win elections. I no wam carry dis matter for head but if anybody dey campaign for Peter Obi and you wam make em win, na time for you to bring all the youth dem for naija together give dem good orientation. If we do the election by who go bring out money pass Tinubu and Atiku go come out first and second but if the youth say no to bribery and corruption, na dia you go confirm say na we the youth get the deciding power to put anybody for power.
Correct my brother!

The power dey for youths hand and na dem go fit deliver Obi. Meanwhile hunger no too dey wire youths again because of crypto, street and other kind of hustles dem wey don surface. So many youths no go too put eyes gor their yamayama money. But another thing na be say, some youths no go too dey concerned for the matta. Dem go just go vote Obi but dem no go worry whether dem hijack ballot box or not. That one na another weakness. But if youths go full ground for election dey, carry their phones go live during voting, the fight go severe the more ahswear.

Mr.right85, my brother na turn by turn dem dey doam if you no know and this time na Jagaban turn. Na because say him talk am out with him mouth?

Oya make I shock you na:
2014 during the first APC primary election, both Buhari, Jagaban and Atiku dey APC. Buhari and Atiku drag the primary election, Jagaban buy all the North votes put for Buhari back and the agreement was after Buhari na Jagaban. So, Atiku see say him no fit wait for 16yrs, na wetin comot him for APC.
This country no be our own, make we pray see if miracle fit happen, Obi go return the country to us.
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
We don pass the era of casting our vote for party na who know wetin he dey do na we dey vote. As Peter Obi change party to a party way no too get popularity like that I like am. If he win e go show say no be party dey make presidency na the people dey in charge of democracy.
Dat na if e win o nd if e no win nko, u go agree say, na party dey run am abi... bcus, e be like say na so e be 4 we kontry true true. Imagine election way candidates brekete 4 ground, na onli 2 pple way plenty pple dey see say, if no b dis persn, e go be d orda 1.
Na so e bad reach, na party plus moni. U go dey imagine say these men dem go jst dey tell demselves say, na my turn to rule. Dat kind tin! Dat na to tell u say, votes no dey work anytin 4 d electoral process again. Na straight up pay nd carry. Na moni dem dey use buy d chair now. Mak dem no just sell d kontry 1day shah.
hero member
Activity: 924
Merit: 600
Leo is resting.
Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.
Agbe, I no understand this one you just dey accuse our parents like this? How do you mean that our parents go vote APC and PDP because of money. The population of youth and the parents which one big pass?
Infact how many parents dey even come out come vote for polling unit. Sew for my side ba youths dey run the whole shits because parents dey believe say dem go shoot gun for polling unit.

Make I ask you again, na parents or youths dey hijack the ballot boxes?
Abeg forget our parents, make we face the matter by ourselves.
My brother uchegod-21, I wish say I  get holy water I for pour you for dis good question wey you ask@Agbe, how person go just dey call our papa and mama names for something wey em know say na big lie? For every wia for naija I never hear for news or see for eyes wia mama or papa dey go hustle or carry guns dey hijack wetin oyibo dey call electoral materials wey we know as ballot box, na youth dem dey kill themselves just to go hijack materials to make sure say bad people win elections. I no wam carry dis matter for head but if anybody dey campaign for Peter Obi and you wam make em win, na time for you to bring all the youth dem for naija together give dem good orientation. If we do the election by who go bring out money pass Tinubu and Atiku go come out first and second but if the youth say no to bribery and corruption, na dia you go confirm say na we the youth get the deciding power to put anybody for power.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
casinosblockchain.io
If you dey do anything, just espect the worst and always as you dey hope for the best. Frankly, Tinubu and Atiku no wan gree, but anything weh ornah dey do, make ornah no forget say, somebody hand dey responsible for the death and killings of lekki tole gate. Asides that one, if we no reset the nation, e go try before e go better, I hope the best to change the country gets into the position.
But I e no work wetin go be the plan B ? Make we dey set up plans ahead! I dey talk like say the full youth's for the 9ja dey see am.
Make we try vote ohh, so we no go be prey to these predators.

My broda Oluwa see e no actually easy as we see am so oo, me and you fit agree say we go vote PO or the entire youth fit say them go vote for PO but when those old men see say him go pull weight them go pump money, not only NGN but $ to buy their votes. oya see, imagine pesin wey never get $100 before him see pesin wey go give that money sharp sharp him fit change mind say this one him make im collect am first, make PO stay one corner first. So trust pipo wey dey here say dem no fit lose guard because of $.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Username: cantsay
Gender: male
State of resident : Edo state
Skills: graphics design, web developer

My people I greet una Wella oh, nah first time wen I dey see this thread be this ooh I nor know say my people dey this forum with me. If to say I quick know I for don come greet una since na, I throway salute for everybody.

Anybody wey dey for naija when don reach to do PVC and the person refuse to do, make that person just know say he/she na part of naija problem.

Omo my brothers pesin wey I know na Peter Obi, I m not just voting for party but credibility and someone who will enable us enjoy all manner of free access to crypto currency transaction, I m sure Peter Obi understand how we got funded during end SARS  protest and all this came from donation through BTC and other cryptocurrency so if he's going he should know that we must have full access to blockchain.
So I believe he will know the pains in youths and why he is there representing us.
I cast my vote to PO.
I'm OBIdiently waiting for 2023 to ensure that the LABOUR of our hero past is not in vain.
Abeg my people, how person when nor fit stand give speech go say he wan lift full country up? That one dey possible? 😂

Abeg for those of us when never still go collect PVC abeg make we try go collect, do am for yourself and your children (both born and unborn).  Once again I salute una.

Make una nor mind my text formatting I never still Sabi am finish nah learn I still dey learn am.


First of all, welcome home feel free to yarn anything wey you wan yarn but know say here we no dey run street, here we no dey do something wrong, here we no dey ask pesin for back to collect money after every you tuamma that one go really spoil our name for industry. I go say no even reason one day say you go play smart run pesin street, because all the blame go still land for we head so anytin you no understand just ask am here ur broda's dey here to help you get am correctly, even though you wan make post abeg no go copy for www carry come post or else them go knock you down quickly so like this try make your own personal write-ups. I know say you already know the umbrella name for we 9ja pipo, so no just make pipo wey dey the industry believe say all of us na the same or say na everybody no dey Legit.

Again welcome to your Broda's.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
If you dey do anything, just espect the worst and always as you dey hope for the best. Frankly, Tinubu and Atiku no wan gree, but anything weh ornah dey do, make ornah no forget say, somebody hand dey responsible for the death and killings of lekki tole gate. Asides that one, if we no reset the nation, e go try before e go better, I hope the best to change the country gets into the position.
But I e no work wetin go be the plan B ? Make we dey set up plans ahead! I dey talk like say the full youth's for the 9ja dey see am.
Make we try vote ohh, so we no go be prey to these predators.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.
Agbe, I no understand this one you just dey accuse our parents like this? How do you mean that our parents go vote APC and PDP because of money. The population of youth and the parents which one big pass?
Infact how many parents dey even come out come vote for polling unit. Sew for my side ba youths dey run the whole shits because parents dey believe say dem go shoot gun for polling unit.

Make I ask you again, na parents or youths dey hijack the ballot boxes?
Abeg forget our parents, make we face the matter by ourselves.
hero member
Activity: 700
Merit: 541
Bitcoin Casino Est. 2013
Peter Obi na di best candidate but he no go win bcos our parents e no go support am.
The only reason wen go make either atiku or tinubu win nah only if Dem play dirty, if not...

Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.
This nah still one big issue wen this kwantry dey face "bribery" how person when he head correct go dey collect money wen nor go even reach am chop morning food, he go collect am finish come dey suffer for 4 year.
Because the way I just dey now if person bring atiku and tinubu matter near me, I ready to wipe the person 2 by 2 for neck ooh😤

hero member
Activity: 966
Merit: 701
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one.

Omo my brothers pesin wey I know na Peter Obi, I m not just voting for party but credibility and someone who will enable us enjoy all manner of free access to crypto currency transaction, I m sure Peter Obi understand how we got funded during end SARS  protest and all this came from donation through BTC and other cryptocurrency so if he's going he should know that we must have full access to blockchain.
So I believe he will know the pains in youths and why he is there representing us.
I cast my vote to PO.
We don pass the era of casting our vote for party na who know wetin he dey do na we dey vote. As Peter Obi change party to a party way no too get popularity like that I like am. If he win e go show say no be party dey make presidency na the people dey in charge of democracy.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one.

Some politicians wey their money too long no dey like make other people see road so that dem no go fit compete with them for anything. Those kind leaders go fear to give crypto free hands. Dem believe say if youth see raod, dem no go fit influence dem with money again. Person like Atiku and Tinubu no go give crypto free hands like that. But Peter go give free hands because na welfare of the people wey him want and not his personal gain.
But if people organise summit give Atiku, tell am reasons to allow crypto him fit listen because him dey claim economic and business man. But you see Tinubu, I no sure atol.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
Nigerian Politics nd Government
Make I say small thing about dis Politics e thing in our kwantry.

PDP e don already make mistake 4 picking anoda Northern man (Atiku). Nigeria now dey operate Power shift Politics ND Politically Nigeria get onli 2 regions in politics. North nd South. Now (Buhari) Northern man dey rule so di next presido must come 4rom south. It is the South go decide weda south west, south east or south south. So Atiku no go win

Tinibu is a progressivist but e don too old 4 di work bcos now wi nid someone who go revive di economy 4 us. Now APC self e don confused bcos Tinibu na Muslim and he no go take anoda Muslim as he VP. Nd he must picked someone 4rom di North which must be a Christian but Fulani people e no go gree.

Peter Obi na the pepo choice, mostly na di youth, but remember Northern youth e no go vote 4 ram nd di south east nd South South self e no go give am the winning vote. And our modas dey vote 4 rapper and daily food wey go dey 4 their table dat day.

Peter Obi na di best candidate but he no go win bcos our parents e no go support am.

Na di way we I take think am bi dat.

1. Tinibu
2. Atiku
3. Peter Obi

Our parents go vote APC nd PDP bcoz of Moni and the youth go vote for a gud candidate. APC nd PDP get di Moni 2 spend. I no sure say Obi go fit stand with them 4 Moni contest.

Finally
If wi dey campaign 4 Obi, wi go convince nd influence our parents 2 vote 4 Obi. No use ur mouth say Obi Obi. U 2 hav something 2 do. Tinibu don help pepo like governors, reps, senators Ministers etc so he go get crowds nd Atiku 2 na di same. I no sure 4 Obi. Wen una dey campaign make una no 4get #endsars. Those who involved like Tinibu and others.. killing Nigeria youths. I cried day fateful day. And Nigerian youth will still vote 4 dis pepo?

Egberifa!!!
Jump to: