Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 123. (Read 1023467 times)

hero member
Activity: 700
Merit: 541
Bitcoin Casino Est. 2013
Username: cantsay
Gender: male
State of resident : Edo state
Skills: graphics design, web developer

My people I greet una Wella oh, nah first time wen I dey see this thread be this ooh I nor know say my people dey this forum with me. If to say I quick know I for don come greet una since na, I throway salute for everybody.

Anybody wey dey for naija when don reach to do PVC and the person refuse to do, make that person just know say he/she na part of naija problem.

Omo my brothers pesin wey I know na Peter Obi, I m not just voting for party but credibility and someone who will enable us enjoy all manner of free access to crypto currency transaction, I m sure Peter Obi understand how we got funded during end SARS  protest and all this came from donation through BTC and other cryptocurrency so if he's going he should know that we must have full access to blockchain.
So I believe he will know the pains in youths and why he is there representing us.
I cast my vote to PO.
I'm OBIdiently waiting for 2023 to ensure that the LABOUR of our hero past is not in vain.
Abeg my people, how person when nor fit stand give speech go say he wan lift full country up? That one dey possible? 😂

Abeg for those of us when never still go collect PVC abeg make we try go collect, do am for yourself and your children (both born and unborn).  Once again I salute una.

Make una nor mind my text formatting I never still Sabi am finish nah learn I still dey learn am.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one.

Omo my brothers pesin wey I know na Peter Obi, I m not just voting for party but credibility and someone who will enable us enjoy all manner of free access to crypto currency transaction, I m sure Peter Obi understand how we got funded during end SARS  protest and all this came from donation through BTC and other cryptocurrency so if he's going he should know that we must have full access to blockchain.
So I believe he will know the pains in youths and why he is there representing us.
I cast my vote to PO.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one.
My circle dey full of young people way believe in Peter Obi vision. This election go be one to remember for Nigeria history. AFAIK this na the first time, Nigeria youths dey fully involve for politics for good reason with bias of religion or tribe difference. If na before, them go say Ibo man no go fit rule the country but now we no send them with that story again. Make the most qualified person get the position. Tinibu and him people go don dey plan how to rig election
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
Guys how far, with the 2023 elections already on us and we already know the front runners, Peter Obi (LP) Tinubu (APC) Atiku (PDP) this are not the only candidate but them be the three major candidates we have now, so guys we don see how the present administration done treat crypto-currency and really e no bam at all, so now for us Crypto-currency enthusiast which of these guys do we think wey fit put interest for crypto-currency, these men aren’t youth so that criteria is aside, but my honest opinion now with education, business knowledge and other qualities I think amongst the three Peter Obi is most likely the one.
member
Activity: 1540
Merit: 68
@Poka Poka, he no suppose shock you ohhh at all, I no dey in support of all of em ohhh , but I go even like am make Dem take all this old men dier money weh no wan comote for seat. But to come attack your own country bank na big time Fvck up.
Inside this year I fall for one Sha,but nah less, them knack my 1k comot, immediately I call my bank, but that account no be my main account na also through OTP I know say them go don go use my money play bet lmao. Na lesson Sha, I dealt with the pain and learnt the lesson, which show's I wasn't very careful and smart. Thanks for sharing these news mate.!

The wahala be seh, na the banks de enable this criminals, if you waka go bank to lodge complaints; they go frustrate the process sotey you sef go give up; if you waka go police arena tyo report, dem go bill you so tey, you sef go give up. For cases like this, man be need to de invoke spirits and gods, the shrines go work fasterf
hero member
Activity: 616
Merit: 713
casinosblockchain.io
Politics no be here oo, this we country tire man but anyhow e be make we try our best to carry we legs go enter were we go do PVC make we vote out bad governance.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
Inside this year I fall for one Sha,but nah less, them knack my 1k comot, immediately I call my bank, but that account no be my main account na also through OTP I know say them go don go use my money play bet lmao. Na lesson Sha, I dealt with the pain and learnt the lesson, which show's I wasn't very careful and smart. Thanks for sharing these news mate.!

I for like hear how the thing take happen self to you. Me I deh talk am say nobody fit knack me for that kind game. How the thing go even be say somebody call me and then I begin release my bank details give am or those weh deh send OTP then come later call to claim say na mistake them take send am to my number. How the thing want take make sense. Abeg gist us how your own take happen.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
TOPIC:-Hackers On The Verge Of Hacking 10 Banks In Nigeria Apprehended In Lagos
There is no hack without an insider's cooperation, if you see say any private or public server get hacked into you should know someone insider have give access to them, even in the cryptocurrency industry today if you see say any project get hacked or exchange hack know say koni koni dey there and if checked closely you will fine where the origination start from within the technical team members. Nigeria bank hack and all the magu magu scam where dey happen with in the marketing sector always come from a scum within the establishment or a fired staff. Thank goodness for the experience we have already dont trust the bank.

No be play ohh, them say if outsiders get information about inside then nah insider weh give am out. Those bobo's them no try at all.
Na so so people ego them wan Tek like dis ohhh omohhhhh!! But e no get as e wan be, just say make people know say banks and government nah hand in hand. Them just be like Thiago Silva and Rudiger last year for Chelsea. Thanks to the freedom we've had from using BTC,but how many really go take of them cash off banks ? Some people still no get awareness.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

Na big wahala my brother, tinubu campaign slogan will be based on tribal and normal normal e get massive followership before.

The wahala don already deh burst self when time never reach. You see wetin happen yesterday for Alaba International market weh deh for Lagos as traders closed shops so that them go fit go do their PVC registration. But them reach the registration centre na so area boys begin drive them with dangerous weapons so that them no go register. Those weh send those agbero to destabilise them believe say those traders na Igbo people. Tinubu becoming president na to increase agbero for this country o. We deh wahala.
Everi bodi eye don clear now, the sufferness too much and na to collect PVC na im sure pass now, politicians don suffer people and to change things we need to vote out all those yeye politicians wey no de consign with the future of our teeming youths especially dis useless APC government, Lagos APC knows say Alaba na stronghold for PDP candidates, PDP won some seats in the previous election and to prevent a repeat of that na im dey go send agberos block those Alaba traders because dem no say that place na no go area for APC.
I beg my countri people make we start to sensitive our people about this upcoming election o especially we the crypto people wey dis government dey try block our way but God dey our side.

Correct!!
If you see my previous post i talk say na person wey go open way for us we go vote as President, A business man and somebodi wey sabi Tech  as well to enable the Youth Dreams come true if not those old men go still balance for seat come dey put eyes for us again. like dis, i no even reason party again whether PDP or APC but wetin i want na pesin way go present us remove those problems we get everywhere most especially reduced the unemployment rate for we country. Everybody try get your PVC, like this the matter don Strong for Enugu state " williams uchemba" don move from Oyibo land come we country to campaign say make pipo go get their PVC and e get special place them do arrange keep pipo go enta line do their PVC to tell you how painful the matter also worry am before him from away come enta 9ja.

Full detail here: https://fb.watch/dAippJN5wC/
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
TOPIC:-Hackers On The Verge Of Hacking 10 Banks In Nigeria Apprehended In Lagos
There is no hack without an insider's cooperation, if you see say any private or public server get hacked into you should know someone insider have give access to them, even in the cryptocurrency industry today if you see say any project get hacked or exchange hack know say koni koni dey there and if checked closely you will fine where the origination start from within the technical team members. Nigeria bank hack and all the magu magu scam where dey happen with in the marketing sector always come from a scum within the establishment or a fired staff. Thank goodness for the experience we have already dont trust the bank.
sr. member
Activity: 2590
Merit: 322
SOL.BIOKRIPT.COM

Na big wahala my brother, tinubu campaign slogan will be based on tribal and normal normal e get massive followership before.

The wahala don already deh burst self when time never reach. You see wetin happen yesterday for Alaba International market weh deh for Lagos as traders closed shops so that them go fit go do their PVC registration. But them reach the registration centre na so area boys begin drive them with dangerous weapons so that them no go register. Those weh send those agbero to destabilise them believe say those traders na Igbo people. Tinubu becoming president na to increase agbero for this country o. We deh wahala.
Everi bodi eye don clear now, the sufferness too much and na to collect PVC na im sure pass now, politicians don suffer people and to change things we need to vote out all those yeye politicians wey no de consign with the future of our teeming youths especially dis useless APC government, Lagos APC knows say Alaba na stronghold for PDP candidates, PDP won some seats in the previous election and to prevent a repeat of that na im dey go send agberos block those Alaba traders because dem no say that place na no go area for APC.
I beg my countri people make we start to sensitive our people about this upcoming election o especially we the crypto people wey dis government dey try block our way but God dey our side.
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
@Poka Poka, he no suppose shock you ohhh at all, I no dey in support of all of em ohhh , but I go even like am make Dem take all this old men dier money weh no wan comote for seat. But to come attack your own country bank na big time Fvck up.
Inside this year I fall for one Sha,but nah less, them knack my 1k comot, immediately I call my bank, but that account no be my main account na also through OTP I know say them go don go use my money play bet lmao. Na lesson Sha, I dealt with the pain and learnt the lesson, which show's I wasn't very careful and smart. Thanks for sharing these news mate.!
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
TOPIC:-Hackers On The Verge Of Hacking 10 Banks In Nigeria Apprehended In Lagos

My Fellow country Men and Women(I no know whether any woman dey among us btw Grin).

I came across this news today, France-based Nigerian travels to Lagos, leads cyberattacks on 10 banks.
To be sincere, the thing really shock me oooh, I was like..."Na like this some of us don get mind reach?".
But for the whole story, na one thing interest me pass, and e also teach me something, and this thing na the fact say this hackers tried to hire somebody wey dey work for the infotech department of the bank, they promise the guy 200 million naira plus free visa out of nigeria, see the quote below make you understand why they need the guy.

Quote
Kolapo Abiodun(kolapo na one of the hackers) is an ex-staff of the bank attached to the infotech department. He contacted and attempted to recruit a current worker of the bank’s infotech department with an offer of N200m and a visa out of Nigeria.

The worker was asked to leave critical gateways open on the bank’s server for the syndicate to gain unauthorised access into the network and move money out using Python application and Zoom.

Wetin be the lesson from this news?
This na prove say all this exchange hacks wey we dey see or hear of  up and down for crypto, somebody dey always dey in-house wey the provide or grant access of the database to the hackers.
Like my people dey talk say "In every twelve, there's a judas.
 E pain me say they no catch that one wey come all the way from abroad just to come hack Nigerian bank.

Well for me wetin I see be say that man get some major accounts wey him work hack their funds, but him no try to from abroad come we 9ja come do this nonsense e no make sense at all. Why e be say of all every body na him blood him wan drink again wey be say nigas dey go away match carry cup come back home 🏡 but him now wan carry from home tuamma. Guys this our broda no get pity for we country at all upon say we dey cry all time him still get mind wan come drill pipo.

My broda na true, see ehh my pipo say "na rat wey dey Inside house dey go call bush rat say food dey inside house". All those exchange wey them dey hack na info from their worker wey be say after everything them go say them dey track the account wey hack exchange or wey them move the money enta, bros all na scam or you don even hia say them catch any of the account till today? No and the mata go just die like that.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
TOPIC:-Hackers On The Verge Of Hacking 10 Banks In Nigeria Apprehended In Lagos

My Fellow country Men and Women(I no know whether any woman dey among us btw Grin).

I came across this news today, France-based Nigerian travels to Lagos, leads cyberattacks on 10 banks.
To be sincere, the thing really shock me oooh, I was like..."Na like this some of us don get mind reach?".
But for the whole story, na one thing interest me pass, and e also teach me something, and this thing na the fact say this hackers tried to hire somebody wey dey work for the infotech department of the bank, they promise the guy 200 million naira plus free visa out of nigeria, see the quote below make you understand why they need the guy.

Quote
Kolapo Abiodun(kolapo na one of the hackers) is an ex-staff of the bank attached to the infotech department. He contacted and attempted to recruit a current worker of the bank’s infotech department with an offer of N200m and a visa out of Nigeria.

The worker was asked to leave critical gateways open on the bank’s server for the syndicate to gain unauthorised access into the network and move money out using Python application and Zoom.

Wetin be the lesson from this news?
This na prove say all this exchange hacks wey we dey see or hear of  up and down for crypto, somebody dey always dey in-house wey the provide or grant access of the database to the hackers.
Like my people dey talk say "In every twelve, there's a judas.
 E pain me say they no catch that one wey come all the way from abroad just to come hack Nigerian bank.
The news  shock me, you come from abroad to come organize scam for your country. Na wetin him go learn for the France come back. Na people like this dey give country bad name with their bad lifestyle. I see one post yesterday say if you dey use access bank enter this code you go get 20k...say na Tinibu dey dash people I suspect say na hack attempt 
legendary
Activity: 2380
Merit: 1082
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
TOPIC:-Hackers On The Verge Of Hacking 10 Banks In Nigeria Apprehended In Lagos

My Fellow country Men and Women(I no know whether any woman dey among us btw Grin).

I came across this news today, France-based Nigerian travels to Lagos, leads cyberattacks on 10 banks.
To be sincere, the thing really shock me oooh, I was like..."Na like this some of us don get mind reach?".
But for the whole story, na one thing interest me pass, and e also teach me something, and this thing na the fact say this hackers tried to hire somebody wey dey work for the infotech department of the bank, they promise the guy 200 million naira plus free visa out of nigeria, see the quote below make you understand why they need the guy.

Quote
Kolapo Abiodun(kolapo na one of the hackers) is an ex-staff of the bank attached to the infotech department. He contacted and attempted to recruit a current worker of the bank’s infotech department with an offer of N200m and a visa out of Nigeria.

The worker was asked to leave critical gateways open on the bank’s server for the syndicate to gain unauthorised access into the network and move money out using Python application and Zoom.

Wetin be the lesson from this news?
This na prove say all this exchange hacks wey we dey see or hear of  up and down for crypto, somebody dey always dey in-house wey the provide or grant access of the database to the hackers.
Like my people dey talk say "In every twelve, there's a judas.
 E pain me say they no catch that one wey come all the way from abroad just to come hack Nigerian bank.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.

This county hard and any slight mistakes person see to chop you, e fit take am because atleast everybody dun get scam ones so dey believe say na normal thing. E no good normally but who cares. So you gas just dey careful. Take the security of your funds as your personal interest and learn how to secure yourself. OP you do well bringing this mata come here. E good to dey get reminder every small time, things full man head to easily they forget some kind things. Weldone.
The scam really pain me that time because i never expect am seriously, and this forum wey i they come make my eye open and according to the advice way una the give us for here, i am sure people wey they new to the forum no go fall victim again. E they advisable make we they try check previous posts an ask questions in order to get proper guide.
For our country, trust don go. Nobody trust anybody again. The small trust wey remain na within siblings and people wey you sabi for person.
Me too na victim of scam but I don learn something and wetin I learn I wan share with una here;
  • No invest on wetin you no know or wetin you no fit control. E get why
  • Any total stranger wey approach you for business na scammer
  • No body dey show anybody how to make money, unless say na your brother or close friend

The more we begin to realise these things, the better for us.
hero member
Activity: 952
Merit: 742

This county hard and any slight mistakes person see to chop you, e fit take am because atleast everybody dun get scam ones so dey believe say na normal thing. E no good normally but who cares. So you gas just dey careful. Take the security of your funds as your personal interest and learn how to secure yourself. OP you do well bringing this mata come here. E good to dey get reminder every small time, things full man head to easily they forget some kind things. Weldone.
The scam really pain me that time because i never expect am seriously, and this forum wey i they come make my eye open and according to the advice way una the give us for here, i am sure people wey they new to the forum no go fall victim again. E they advisable make we they try check previous posts an ask questions in order to get proper guide.
hero member
Activity: 924
Merit: 600
Leo is resting.

Na big wahala my brother, tinubu campaign slogan will be based on tribal and normal normal e get massive followership before.

The wahala don already deh burst self when time never reach. You see wetin happen yesterday for Alaba International market weh deh for Lagos as traders closed shops so that them go fit go do their PVC registration. But them reach the registration centre na so area boys begin drive them with dangerous weapons so that them no go register. Those weh send those agbero to destabilise them believe say those traders na Igbo people. Tinubu becoming president na to increase agbero for this country o. We deh wahala.

Dis one na true talk my brother, i see the way Igbo traders lock shop just to go register for voters card but wuruwuru people still send area boys after them to scatter their plans and make sure say dem no register. For now I no feet call Tinubu name say na him send dem but anybody wey send dem em plans no go work because naija people eyes dom open. Wahala go dey plenty if Tinubu become president because everywhere for naija go become home for agbero and no be fat kind tin wey want, make we try no get our PVC and also tell our friends to get their own so dat we feet change dis evil plans wey some bad politicians get for me towards us.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
See as them shame Rotimi Amaechi for the meeting. I think say Buhari for manipulate one or two make Amaechi fit acheive something even if na VP.

Amaechi still try get 316 votes as second runner up and osinbajo with 235 votes. Amaechi try, wetin we go talk about the formal governor of Imo State wey be Rochas okorocha, him no even get 1 vote and that na big shame for him. Buhari no support Tinubu, his support is either with the Senate president, lawal but consensus no work.
How Rochas Okorocha won take get vote when efcc don carry him matter for head. Amaechi and Wike na senior men for collecting second place. Them try Sha na their place of birth dey fight against them. No matter how Amaechi and Wike dress like hausa to please the North them no go still accept them as one of their own.

Them eyes never still clear say North no want make South East enter there because of deir fear say make them no go break out. The two big parties suppose zone their ticket to South East but nope Dem no do am. APC wey try zone am to South self leave am open to South East, south and west. Them sabi say Tinubu go pick the ticket because almost all the south west candidate na Tinubu boy, na im make buhari want carry him hand choose concensus candidate as lawal. Anyway, for wike and  Amaechi them still dey lobby for VP from both parties. These people dey show us say without politics Dem no fit do another business. In fact, politics na their investment.

It remains to be seen wetin go shele. But tinubu clout is a big huge one

My brother on a good day people no like Tinubu. Him fit be jagaban for west but Nigerians no like him. I believe say that toll get killings go come against him and people go begin do campaign against him

Na big wahala my brother, tinubu campaign slogan will be based on tribal and normal normal e get massive followership before.

The wahala don already deh burst self when time never reach. You see wetin happen yesterday for Alaba International market weh deh for Lagos as traders closed shops so that them go fit go do their PVC registration. But them reach the registration centre na so area boys begin drive them with dangerous weapons so that them no go register. Those weh send those agbero to destabilise them believe say those traders na Igbo people. Tinubu becoming president na to increase agbero for this country o. We deh wahala.

Na the thing be that na. People no want stay house na and not vote. Them don see say these two candidates from PDP and APC na to push Nigeria inside well the more.

 Them want to try Peter Obi who is the best out of them. Make we get our PVC with the electoral law and if them allow vote to count, Peter Obi go surprise them. Just imagine all Unions under labour, students and youths vote for peter obi.

Lol

Make Obi sharp sharp begin use big artists campaign as soon as campaign begin, that will help.

Jump to: