Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 127. (Read 1248133 times)

sr. member
Activity: 952
Merit: 391
Underestimate- nothing
And all these PVC matter u de talk so na scam jhare
Las las na north and their Fulani cows dem votes na em go count oo
But muu still sha get our PVC de follow pray make God sha give us good government.

When people no vote, na when e dey easier for person to rig the election. No matter as situation bad reach, make all man talk in mind at the polls by casting their vote for candidate of their choice, after this, you fit come complain say this one happen or another one. But if you no do this bear minimum, you no suppose dey put mouth for inside political matter.

God no fit come solve all our issues.
true talk boss we have folded how hands enough and we done believe say our vote no they count but we need to standup make we get our pvc ready because we done tire, lets prove to this guys say we get right to select our own opponent no be to they complain but to get our pvc and vote change must  occur naija forever bro.
jr. member
Activity: 38
Merit: 16
There’s news buzzing on social media about genocide in St Francis Xavier church in Ondo State. I won’t share the images here because they are horrific. I’m sure by now many of us would have seen the pictures on the internet, men and women, children shot dead in a church. Their bodies were mutilated by bullets, what a terrible way to die. So far, the information about the perpetrators of this hideous case is not solid, it’s been two hours since I read about this unfortunate event yet the police have not sealed the area as a crime scene.
Unfortunately, that's the country we live in,
Where evil perpetrators can commit all forms of atrocities and go away unpunished.
While, it is rather unfortunate that such an event happened to those innocent souls  Embarrassed, I mean those were people who left their houses to worship God on a Sunday morning like always only to have their future taken away from them in the worst way possible.
May their souls rest in perfect peace.
Amen!
legendary
Activity: 2114
Merit: 2248
Playgram - The Telegram Casino
And all these PVC matter u de talk so na scam jhare
Las las na north and their Fulani cows dem votes na em go count oo
But muu still sha get our PVC de follow pray make God sha give us good government.

When people no vote, na when e dey easier for person to rig the election. No matter as situation bad reach, make all man talk in mind at the polls by casting their vote for candidate of their choice, after this, you fit come complain say this one happen or another one. But if you no do this bear minimum, you no suppose dey put mouth for inside political matter.

God no fit come solve all our issues.
jr. member
Activity: 38
Merit: 16

In my Opinion Nigerian need just 2 president wey go serve 8 years each for this country to get back on track. In the meantime, I want send my condolences to the families of the attack at Catholic Church in Owo. I hear say politicians dun dey go visit and donate money just to appear good In the eyes of Nigerian since obviously media go televised that one instead of other more important problem of Nigerian, our media follow for our problem.

Normally na naija be that for u ni
Anything wey happen social media go first carry am for head, post articles here and there, follow turn am meme sef, las las all na scam bc nothing go still happen, killers go still de japa people upandan and Dem go still Waka like say nothing happen because of the kind insecurity wey de this country so

Before I talk, you get PVC? Also you go vote when the time reach? If you no go do any of this then you go understand where our problems they come from.

And all these PVC matter u de talk so na scam jhare
Las las na north and their Fulani cows dem votes na em go count oo
But muu still sha get our PVC de follow pray make God sha give us good government.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
4 d years weh don pass us by now, people's democratic party and all progressive congress done dey run matters for our country.
Some infuse vision 2020, e no come to pass, some talk about change, no be only change na chain I see say them wan chian 9ja.
So do the plus and minus, make we no just dey kiti kiti Kata Kata, make we abeg try follow who no road, make we vote 4 a new party entirely. @Adbitco, you u suppose know how des matters dey be nah! Make we make 9ja a better place for the next generation.
I no dey see myself for 9ja although in the future ahead, but make we try for the ones weh dey and weh dey to come... Goodluck as we go get our P-V-C!!

Correct!
Na wetin I mean be that, at least as we don know say we supposed vote another persin no be party again o bicus party don show us shegeah for this we country at least we vote for a visionary man, persin we get certificate and wey know how it takes to get those qualifications no be persin wey go arrange certificate and no even know the important of school. See I don't want to mention any party but I give my vote to PO.
My PVC is ready.
Abeg who sabi labour party Secretariat in Ph make I go collect membership card and shine my shoe 👟 to cast my vote at due time.
member
Activity: 742
Merit: 30
4 d years weh don pass us by now, people's democratic party and all progressive congress done dey run matters for our country.
Some infuse vision 2020, e no come to pass, some talk about change, no be only change na chain I see say them wan chian 9ja.
So do the plus and minus, make we no just dey kiti kiti Kata Kata, make we abeg try follow who no road, make we vote 4 a new party entirely. @Adbitco, you u suppose know how des matters dey be nah! Make we make 9ja a better place for the next generation.
I no dey see myself for 9ja although in the future ahead, but make we try for the ones weh dey and weh dey to come... Goodluck as we go get our P-V-C!!
Actually na only our pvc go rescue us for this kind tough time wey we they, make we at least try our own possible best even though we know say our former leaders no go allow us made the change, as we all know say na them they control all this new politicians so na them ne their God fathers. But at least make we give our own best.
hero member
Activity: 980
Merit: 585
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
4 d years weh don pass us by now, people's democratic party and all progressive congress done dey run matters for our country.
Some infuse vision 2020, e no come to pass, some talk about change, no be only change na chain I see say them wan chian 9ja.
So do the plus and minus, make we no just dey kiti kiti Kata Kata, make we abeg try follow who no road, make we vote 4 a new party entirely. @Adbitco, you u suppose know how des matters dey be nah! Make we make 9ja a better place for the next generation.
I no dey see myself for 9ja although in the future ahead, but make we try for the ones weh dey and weh dey to come... Goodluck as we go get our P-V-C!!
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

Before I talk, you get PVC? Also you go vote when the time reach?

In my Opinion Nigerian need just 2 president wey go serve 8 years each for this country to get back on track. In the meantime, I want send my condolences to the families of the attack at Catholic Church in Owo. I hear say politicians dun dey go visit and donate money just to appear good In the eyes of Nigerian since obviously media go televised that one instead of other more important problem of Nigerian, our media follow for our problem.

My brother me don talk am say this time around i go utilized my PVC make we vote out those people wey no allow us drink water keep cup.

In my Opinion Nigerian need just 2 president wey go serve 8 years each for this country to get back on track.

Well i have also taught of this but i don't really know how it would come to reality without any dispute, Secondly Since we are already 3 E group meaning which people will go first and let the remaining 1 group wait, though from my point it will be better we have 3 Presido instead of 2, this will keep the country at most peaceful place and if that have to happened then all state have to control their resources to stop looting our funds for self gain. With this, the country will be competitive place whereby each of the representative would like and want their tribe to be the best among the 3 E group.

Abeg among all the presidential aspirants who una get for mind way our community here go cast our vote give.. At least we need to consider this as well make we see how to change we country for Good.

Na suggestion @Brainboss
legendary
Activity: 1498
Merit: 1116
Top-tier crypto casino and sportsbook
Before I talk, you get PVC? Also you go vote when the time reach?  

The first step na to get the PVC, then nor be just to collect PVC, the other step na to use am vote, so your PVC wey you collect go get use. Na for the second step (vote with pvc) i dey reason say another challenge go dey because many Nigerians nor dey involved for voting mostly due to say e fit dey violent and one kind believe dey say e nor dey count...we dun see drama for this country before, but lass lass e go good say we especially wey nor dey for the north to get am, because northerners get am well well, na why their number for election dey pass our own well well.

Some of our celebrities are getting involved to encourage youths to get their pvc, "Falz the Bahd guy" is putting together a free concert , on the 11 of June  in Lagos, and the only pass for the show is your PVC, a very nice move that other celebrities can emulate! we can take back our country, let's just try to play our part.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
Operation show your PVC before you talk

My people i greet una special as the mata dey hot like this youths eyes don red oooooo, as we done start the movement for social media and other online communities were 9ja youth the discuse about the political events correctly happening in the country, and the new thing now na to show your PVC before you speak and we listen to you.
PVC: means permanent voters card this is the card issued to all eligible Nigerians who are upto voting age and the card is issued by the electoral body called INEC.
This card is your legal franchise to vote and be voted for and any citizen that is not a card carrier can not vote or be voted for.  Youths are encouraged to go get their voters card to take part in the selection process of the leaders of this country both at the federal, state and local governments level.
BEFORE YOU SPEAK SHOW YOUR VOTERS CARD
hero member
Activity: 966
Merit: 701
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Fvck d Pray 4 Nigeria tweet. A lot of churches in Nigeria and you're telling me our problem is prayers ?

Before I talk, you get PVC? Also you go vote when the time reach? If you no go do any of this then you go understand where our problems they come from. We get like 200million+ population but how many votes dey determine the president, e no reach 30million. Right now the only thing we fit do na first pray then get our PVC. No use the number of churches say we no need prayers oh, God fit no dey answer those churches prayers as 99% of them na business instead of place of worship. So we personally supposed pray for Nigeria then get our PVC and go decide who go rule us.

In my Opinion Nigerian need just 2 president wey go serve 8 years each for this country to get back on track. In the meantime, I want send my condolences to the families of the attack at Catholic Church in Owo. I hear say politicians dun dey go visit and donate money just to appear good In the eyes of Nigerian since obviously media go televised that one instead of other more important problem of Nigerian, our media follow for our problem.
Good question. Youths way dey worry social media say them want change, for real life nothing them dey do to better their own side. When them see injustice for their surrounding them go keep quiet, instead of them to help the person na phone dem go carry to video so them go fit trend. 
legendary
Activity: 2450
Merit: 4295
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Fvck d Pray 4 Nigeria tweet. A lot of churches in Nigeria and you're telling me our problem is prayers ?

Before I talk, you get PVC? Also you go vote when the time reach? If you no go do any of this then you go understand where our problems they come from. We get like 200million+ population but how many votes dey determine the president, e no reach 30million. Right now the only thing we fit do na first pray then get our PVC. No use the number of churches say we no need prayers oh, God fit no dey answer those churches prayers as 99% of them na business instead of place of worship. So we personally supposed pray for Nigeria then get our PVC and go decide who go rule us.

In my Opinion Nigerian need just 2 president wey go serve 8 years each for this country to get back on track. In the meantime, I want send my condolences to the families of the attack at Catholic Church in Owo. I hear say politicians dun dey go visit and donate money just to appear good In the eyes of Nigerian since obviously media go televised that one instead of other more important problem of Nigerian, our media follow for our problem.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
What to do to be a proper bounty manager. big brother answer give me ..
I want to run bounty work honestly. Will work like BoSS.
While i am not trying to discourage you, for now, it is much better you try out other Bitcoin or forum related things, like garnering Bitcoin knowledge, engaging in 'real' discussions in diverse sections of the forum, and most importantly try to better your reputation on the forum, i see you have been tagged for merit begging/bounty cheating, that is more or less what you get when you make bounties your sole purpose on the forum.

I am afraid with the kind of reputation you have, no company will hire you as a manager for their project, except only scam bounties, which will only put you into further problems in the forum, and could completely ruin your account. Learn about Bitcoin, ask questions as you seek knowledge too, the forum/Bitcoin are too very interesting phenomenon, and you will love it if you focus on doing more with this opportunity Bitcoin offers enthusiasts like ourselves.
hero member
Activity: 1120
Merit: 887
Livecasino.io
There’s news buzzing on social media about genocide in St Francis Xavier church in Ondo State. I won’t share the images here because they are horrific. I’m sure by now many of us would have seen the pictures on the internet, men and women, children shot dead in a church. Their bodies mutilated by bullets, what a terrible way to die. So far, the information about who are the perpetrators of this hideous crime is not solid, it’s been two hours since I read about this unfortunate event yet the police have not sealed the area as a crime scene.
This is a really tough time for Nigerians. Plenty variables dey wey come into play wey we nor go understand. Some na we politicians cause am, some na separationist cause, some na dem terrorists cause am, na criminal elements wey don dey take advantage of the weak security structure cause. Something dey tell me for my head say, e get some people wey dey aware of all these terrible things before dem happen but their hands dey tied. Powerful people dey blackmail them so them no fit talk. Just as e dey happen for film. Wetin I know be say no matter what NAIJA GO BETTER.
member
Activity: 1540
Merit: 68
There’s news buzzing on social media about genocide in St Francis Xavier church in Ondo State. I won’t share the images here because they are horrific. I’m sure by now many of us would have seen the pictures on the internet, men and women, children shot dead in a church. Their bodies mutilated by bullets, what a terrible way to die. So far, the information about who are the perpetrators of this hideous crime is not solid, it’s been two hours since I read about this unfortunate event yet the police have not sealed the area as a crime scene.

Nigeria na zoo as Nnamdi Kanu be deh talk for years. E deh play now e deh clear for everybody eyes. This Buhari government no just send anybody, whether we deh die or not no concern them. We deh serious problem like this o. Life no mean anything again for 9ja. You die, them read am for news and na there e end. From the small weh I watch no be bomb be that. But na sophisticated weapon them use. Where even deh save for this country again sef apart from mosques. And Tinubu don rush donate money as if e matter. Una see as Atiku rush release statement abi. All this politicians no get sense at all.

This has always been clear, Kanu and Igboho were right; but until the diplomatic methods are followed the south will continue to struggle. In the south east, after several threats and NK arrest, several kinds of crime have been committed and all pegged to Biafra agitators? do you know why ? Because Nk and Igboho would rather do it their own way which leads straight to state anarchy.

When you are fighting an enemy, you cannot create new enemies. Now NK claims he knows nothing and never told anyone to kidnap or commit crimes, yet one criminal in finland keeps deceiving people to sit at home.

Well, the south east governors are nigeria core problems, with okowa supporting atiku ahead of wike, Or Hope of Imo buying form for Lawan (alleged vp slot), or anambra pdp taking over the state structures from Obi.

In as much as the politicians are useless, we cannot allow state anarchy that the careless Nk and Igboho brings. Until NK and Igboho agrees to work with the southern governments nothing will change. Also, Lagos refusal to join regional security is a topic for another day.

Sorry but my pidgin is weak haha
yoruba for better
hero member
Activity: 966
Merit: 701
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
There’s news buzzing on social media about genocide in St Francis Xavier church in Ondo State. I won’t share the images here because they are horrific. I’m sure by now many of us would have seen the pictures on the internet, men and women, children shot dead in a church. Their bodies mutilated by bullets, what a terrible way to die. So far, the information about who are the perpetrators of this hideous crime is not solid, it’s been two hours since I read about this unfortunate event yet the police have not sealed the area as a crime scene.

Nigeria na zoo as Nnamdi Kanu be deh talk for years. E deh play now e deh clear for everybody eyes. This Buhari government no just send anybody, whether we deh die or not no concern them. We deh serious problem like this o. Life no mean anything again for 9ja. You die, them read am for news and na there e end. From the small weh I watch no be bomb be that. But na sophisticated weapon them use. Where even deh save for this country again sef apart from  in. And Tinubu don rush donate money as if e matter. Una see as Atiku rush release statement abi. All this politicians no get sense at all.
popoooooooopppppppppoooooooo  o polo
I no won carry Nnamdi Kanu talk for this matter before e go turn Biafra talk. Buhari government dey after looting and how them go take tiff money if the country like make e burn e no concern them like Asha sing “there is fire on the mountain and nobody seems to be on the run, fire on the mountain and no one is running .
legendary
Activity: 1050
Merit: 1100
Fvck d Pray 4 Nigeria tweet. A lot of churches in Nigeria and you're telling me our problem is prayers ?

Baba anybody wey feel say na prayer Naija need make them continue to pray. Even me too dey pray because we believe say eh get some supernatural being wey dey control the natural. But most of our problem today na religion dey cause am. Apart from human sacrifice and other barbaric things we traditional religion dey do,some juju practitioners better pass our religious practices currently. The reason for all this kill kill na religion. If for better say we no even get any religion for this country. Our Pastors no the truth but dem dey hide am and dem they tell us to pray. Most of them no one loose rich members wey be politicians for their church, so dem dey keep quit. Them no say PO na di best candidate but how many General Overseer they talk am for altar?
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
There’s news buzzing on social media about genocide in St Francis Xavier church in Ondo State. I won’t share the images here because they are horrific. I’m sure by now many of us would have seen the pictures on the internet, men and women, children shot dead in a church. Their bodies mutilated by bullets, what a terrible way to die. So far, the information about who are the perpetrators of this hideous crime is not solid, it’s been two hours since I read about this unfortunate event yet the police have not sealed the area as a crime scene.

Nigeria na zoo as Nnamdi Kanu be deh talk for years. E deh play now e deh clear for everybody eyes. This Buhari government no just send anybody, whether we deh die or not no concern them. We deh serious problem like this o. Life no mean anything again for 9ja. You die, them read am for news and na there e end. From the small weh I watch no be bomb be that. But na sophisticated weapon them use. Where even deh save for this country again sef apart from mosques. And Tinubu don rush donate money as if e matter. Una see as Atiku rush release statement abi. All this politicians no get sense at all.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
What to do to be a proper bounty manager. big brother answer give me ..
I want to run bounty work honestly. Will work like BoSS.
The best and truest manager I've ever met is BrainBoss. Have completed all bounty distribution.

How do you mean?
you want to become a bounty manager or what, well i will tell you now that you have a very slim chance to become a bounty manager since it's too competitive presently and there are lots of bounty managers. Most of the clients hire's with a reputation, meaning you should be at least Full Member and above, Most be trusted and transparent, and willingly to make distributions after bounty ends. As far as i know Brainboss has been the best manager with the Hunger to put his community first. Therefore, he secures payments for his participants unlike other mangers out their who are only ready for their service payment to just launched a campaign leaving the rest to their clients.
He remains the Odogwu for AFRICA
jr. member
Activity: 504
Merit: 1

Jump to: