Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 168. (Read 1026854 times)

hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
My Observation:

I don dey observe a preponderance of newbies for dis owa corner now and d kain eye wey I dey take look am e get as e bi. Abeg, make una dey shine una eyes wella. Those wey dey bring these people here make una knack dem scores and tell dem how to post for forum. How persin go sey im be newbie and e dey already open threads to give people advice on Bitcoin and wallet security 😅😅? E show sey nor be newbie na. Some of dem dey even go Meta to yarn. Hia! Meta wey dey even panic me till last year or so.
This na good observation. E never do to introduce person for this place make you no tell the person the rules and regulations wey dey guide here. The way dem dey create topic, e be like dem think say na social media like facebook, wey you go wake up and share wetin dey for your mind for your wall.
The mata no be say dem too create topic, but the main mata be say some of the topics no worth am. E dey drag eyes enter dem account and enter we country.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
My Observation:
Concerning dis Russia and Ukraine war, d thing go benefit Bitcoin as many go use am as Safe Haven. Maybe na Westin even make am shake up small sef. I expect more spike in days to come.
Baba thank you  for this yan so e sweet my belle well well sake of say u talk like dis, see the matter were dey ground heavy nd I no go fit talk everything 4 here. Today I been make one post like that for one thread concerning this issue sake of say bitcoin go become alternative source were we people of Ukraine or even Russian go use to avoid the sanction were go come from this thing.
Right, probably the best tool to use in measuring a country credits worthiness is the GDP.  please correct me if am wrong on this, but be it as it may be Bitcoin has become a haven in times of crisis both economic and wartime. El Salvador's economic crisis might witness a significant shift in the positive direction for adopting Bitcoin as an alternative currency to help revive the country's already dwindling economy. And as an alternative in times of war such as what might become the reality of what is happening between Russian and Ukraine citizens may soon run out of cash and the ATMs are getting empty mobile cell phone services are shouting down only the internet is available in Ukraine Bitcoin will soon become the alternative to send and receive money in this difficult time since Bitcoin transaction does not require visiting the bank physically.
I say make I quote the post for hear make you see say I don talk this similar yan today but na different form e be.
Russian 🇷🇺  and Ukraine 🇺🇦 matter tire me oooo but I know say las las na negotiations go end the whole issue peace matter well well.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
My Observation:

I don dey observe a preponderance of newbies for dis owa corner now and d kain eye wey I dey take look am e get as e bi. Abeg, make una dey shine una eyes wella. Those wey dey bring these people here make una knack dem scores and tell dem how to post for forum. How persin go sey im be newbie and e dey already open threads to give people advice on Bitcoin and wallet security 😅😅? E show sey nor be newbie na. Some of dem dey even go Meta to yarn. Hia! Meta wey dey even panic me till last year or so.

Me no believe this is having effect on the price of cryptocurrencies like that, this time itself no dey favour cryptocurrencies if we check the past. And for analysts, I no dey believe in what they analyze most times.
Wetin me I see concerning Russia and Ukraine, d war go benefit Bitcoin as many go use am as Safe Haven. Maybe na wetin even make am shake up small sef. I expect more spike in days to come.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
edith1995 say na she weh she bi, you deh address am as he. You want to turn her to Bob abi another Jubril from Sudan? Make our people deh try take advice small small but them no deh like listen. If people weh deh somewhere before you warn you of something you supposed listen to them.
We no get any female among us we no deceive anybody the number of crypto inclined women in Nigeria is very low, most of them are just doing p2p e no pass that one. Most of these our funny newbies think day here na Nairaland  you just woke up say you be woman thinking that they would give them special attention self.

About Ukraine and Russia war, na still people go die las las as people deh die everyday for Nigeria with wetin boko haram, bandits, unknown gunmen, kidnappers, deh do on the normal. All die na die.
Russia are fighting for just course but they used the wrong approach although they needed to humble Ukraine small make dem know say power pass power. Best time they will not mingle with America around Russian border. Well Putin don call for peace talk, him don show dem small pepper.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Putin dun warn everybody make dem comot body. On how you go do gra gra you go collect.
And upon as you go collect, e nor mind say you go retaliate o, but you must collect for putting mouth. If to say na Trump dey, e for nor reach like this because Trump been nor too dey interested in the expansion of NATO eastward so Putin been nor dey reason NATO. But this one America wan use style do so, nor enter Putin body well... If it escalates e to war, every country will be affected as Russia get almost everything if not everything of wetin US get. My own na say make Buhari mind e business, we nor get nuclear weapon for Nigeria, wetin we get for here na only Nuclear family.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
He ignored all the advice. Cookdata bring him matter come here make he correct am him no still hear word. All of us na newbie once upon a time, I don make mistakes too and I don face the music na with that experience we take dey advice newbies but sometimes newbies go dey see am as nothing until he go happen. I nor dey surprised about this account make others use am learn. Those newbies way just enter forum dey create 10 topics once for b&h I greet una

edith1995 say na she weh she bi, you deh address am as he. You want to turn her to Bob abi another Jubril from Sudan? Make our people deh try take advice small small but them no deh like listen. If people weh deh somewhere before you warn you of something you supposed listen to them.

About Ukraine and Russia war, na still people go die las las as people deh die everyday for Nigeria with wetin boko haram, bandits, unknown gunmen, kidnappers, deh do on the normal. All die na die.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
Biden na mumu man, why dis kind mata no come when Trump dey office make him just wake up one morning press button delete the whole Russia comot for map lol. Putin know who dey seat say nothing e fit do. Make we dey watch shall, already Putin dun warn everybody make dem comot body. On how you go do gra gra you go collect.

Without NATO's aid, America will be unable to attack Russia; they are a difficult country to compete with, and Putin has been building up his military strength since taking power in 1999. Biden did the only thing anyone in his position could have done, which was to sanctions Russia as a world power. If the United States invaded Russia, it would trigger World War III because Russia's allies, such as North Korea, China, and the Arab states, would not stand by and watch.

Officially America and NATO will not intervene, Ukraine has been left out America will only support you when you have something they would gain economically. Now dey don push Ukraine to fire to cause crises so they will sanction and size Russia assets.
Ukrainian president been cry for news this morning and him talk say Ukraine dey on it own dis time sake of say no body come to their aid and as the matter dey go so US no get level for dis matter, I never want take side for dis matter but me still believe say of an Trump be US presido this kind thing for no happen e for no reach this level US president Joe Biden body language to instigate the war more more, this matter dey look like say na case of we're two elephant 🐘 wan fight na dey grass go suffer.
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
War go even dey more positive than negative for the market, if the thing much and shake the whole global market den crypto no go dey excepted short term but when we talk about recovering, na crypto go dey ahead of others.
I just reason am now o but e be like say, e no go positive as we dey think. If you change am well, war na chaos for sure and chaos dey create opportunity for entrepreneurs to grow, possibly Internet related activities of which, na crypto stand for the front but, we still gat remind ourselves say, this no be pandemic. Na war be this, shoot on sight kind of thing. E dey play on a very different set of rules and people go prefer cash for hand than to dey run digital currency or even crypto cef. Na why the market fall small na, as people fall in banks and wallets to cash out fiat way them go hold for hand.

If we flip position say na America dey Russia shoes and Russia dey threaten Biden, how e for be?

Biden na mumu man, why dis kind mata no come when Trump dey office make him just wake up one morning press button delete the whole Russia comot for map lol. Putin know who dey seat say nothing e fit do. Make we dey watch shall, already Putin dun warn everybody make dem comot body. On how you go do gra gra you go collect.
For this matter eh, Biden na barney I no go lie you. E fear pass anybody. Imagine how this G dem call Putin dey do see finish with Ukraine and opening threaten other nations not to cough for the matter. We go see the end of this matter, make we still dey put eye and ear for the matter.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Biden na mumu man, why dis kind mata no come when Trump dey office make him just wake up one morning press button delete the whole Russia comot for map lol. Putin know who dey seat say nothing e fit do. Make we dey watch shall, already Putin dun warn everybody make dem comot body. On how you go do gra gra you go collect.

Without NATO's aid, America will be unable to attack Russia; they are a difficult country to compete with, and Putin has been building up his military strength since taking power in 1999. Biden did the only thing anyone in his position could have done, which was to sanctions Russia as a world power. If the United States invaded Russia, it would trigger World War III because Russia's allies, such as North Korea, China, and the Arab states, would not stand by and watch.

Officially America and NATO will not intervene, Ukraine has been left out America will only support you when you have something they would gain economically. Now dey don push Ukraine to fire to cause crises so they will sanction and size Russia assets.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
so far I one hear una opinion in the long run or this year, how una think say the magnitude of this war go affect the Crypto-currency world world wide, regardless I call on us to say prays in our closet make we no see a world war 3.

Wetin prayer wan do now, you dey see men wey dun zero mind to go into war you dey call prayer (Nigerians hah). Normally when war is announced e dey after all sector, so me no surprise to see crypto down yesterday but I dey vex e no stay long. Person dun dey reason unuseful property to sell use grab coins then the next minute, everything dun green again. This whale no dey try, dem no dey leave anytime for us to buy again.

War go even dey more positive than negative for the market, if the thing much and shake the whole global market den crypto no go dey excepted short term but when we talk about recovering, na crypto go dey ahead of others.

If we flip position say na America dey Russia shoes and Russia dey threaten Biden, how e for be?

Biden na mumu man, why dis kind mata no come when Trump dey office make him just wake up one morning press button delete the whole Russia comot for map lol. Putin know who dey seat say nothing e fit do. Make we dey watch shall, already Putin dun warn everybody make dem comot body. On how you go do gra gra you go collect.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Guys we dey see wetin dey sup for the global space the war between Russia and Ukraine this mata na serious mata wey I surprise say e even affect the Crypto-currency sector.
Na serious matter oo brother, i feel say America wey be NATO front man for try handle this with better diplomacy or dem for allow another country handle Negotiation, dem nor suppose to allow this matter reach like this if to say d nor concentrate their efforts to dey threaten Putin. Dem dey use sense handle person wey get hot head normally. You dey go threaten country like Russia wey dun taste world power before you.

If we flip position say na America dey Russia shoes and Russia dey threaten Biden, how e for be?
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
how una think say the magnitude of this war go affect the Crypto-currency world world wide, regardless I call on us to say prays in our closet make we no see a world war 3.
We still dey hope on our ancestors make e never turn to World War 3 make e just end for the Russia- Ukraine thing and as it goes now Putin is not ready to back down he wants to actualize his target to demilitarized Ukraine at least to a minimal and make it a loud warning that NATO is never an option for the safety of Russia, so, for now, the panic sales was only seen on Russian and Ukraine markets on a little scale but generally cryptocurrency is not affected and would not be, as Charles mentioned before, the price continues to fluctuate as it has for several months.

14.5 Bitcoin donated to the Ukraine military since the invasion. Sanctions on Russia will only spike the price of Bitcoin so it's a WIN for Bitcoin and other cryptocurrencies
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
how una think say the magnitude of this war go affect the Crypto-currency world world wide, regardless I call on us to say prays in our closet make we no see a world war 3.
Bitcoin bounced back to $40200 recently but now at $38300, from $34,400 today, me no believe the war is controlling the price like that. It is obvious that some people panicked when Putin announced Russia military immediate Ukraine invasion, coin price drop, but like two hours ago, the price don increase back. Me no believe this is having effect on the price of cryptocurrencies like that, this time itself no dey favour cryptocurrencies if we check the past. And for analysts, I no dey believe in what they analyze most times.
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
Guys we dey see wetin dey sup for the global space the war between Russia and Ukraine this mata na serious mata wey I surprise say e even affect the Crypto-currency sector, although we dey thousands  to millions of miles away, the effect of this war can cut across continent, so far I one hear una opinion in the long run or this year, how una think say the magnitude of this war go affect the Crypto-currency world world wide, regardless I call on us to say prays in our closet make we no see a world war 3.
member
Activity: 61
Merit: 10
See cruise asuu and federal government don use students dey catch. I nor fit laugh wen I read the post online wetin small pikin go do when elder go knock him head nai elders come dey do. It is embarrassing...I dey shame the kind news way dey come out nor be reasonable something at all. We get problems for this country but government nor dey see am like that. "Nigerians are strong people" I don taya to strong I wan weak


The cruise catching no be smallooo. Imagine say minister of labour and employment dey talk say ASUU no give they 14-day notice before them waka go strike and the way wey FG take handle the matter no serious at all. Them no no say nah food them dey commot for ppl mouth. Especially those wey dey do businesses for inside campus. Tomorrow them go come yan say Nigerian youth lazy. When nah them dey help make the lazy.
hero member
Activity: 1078
Merit: 903
Not Your Keys, Not Your Bitcoin
Them nor dey know the consequences until it is too late. Plagiarism you commit when you be newbie the day you become legendary your past go find e way to the surface to disgrace you. I go sound am again you nor need to dey create topics to get merit. I go see one person go get 3 topics in less than 2 days for the first page of b&h. Very unnecessary

E be like say the warning way you give that banny no work oh, she didn't listen and now another kasala don gas. 5 topics in 24 hours in a single board, that one bad na. They have tag her for evading ban.
As I see that edith1995, I notice say na one of us but I never knew she was active in the board until I get mentioned here, I try my best warn her to quickly modify her posts but be like say some people no sabi use the Forum. If we get the chance one day to have a board dedicated to Naija, na Megaphone I go like use to warn beginners, small fuck up like this, yawa go burst.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
Our new user eddith1994got banned yesterday for those still wondering why I excluded newbies from my https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.40 stats here is one of the reason, these users come to the forum with the wrong motive and got banned before they even started their journey. Make we dey try dey use our head and make we be good example to other upcoming newbies. I talk about am sometimes ago.

For sometimes I never show face here due to some personal issues. Sorry for the Edith1994 dem ban. I no even know say the account from our community. When I enter Beginners and Help board, I saw many topics the Edith1994 open. Those topics sef no too get quality.

Even for the post wey make dem ban am, wetin em go copy for internet no even relate bitcoin or any technical something. Na pity say dem ban person for off topic matter.

The two accounts don create plenty topics for beginners and help. I dey ignore the threads because the posts na low quality or e nor interest me. I give them warning yesterday weda them nor dey online to see am I nor know. I hope rich222 can correct his mistakes before it is too late.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Our new user eddith1994got banned yesterday for those still wondering why I excluded newbies from my https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.40 stats here is one of the reason, these users come to the forum with the wrong motive and got banned before they even started their journey. Make we dey try dey use our head and make we be good example to other upcoming newbies. I talk about am sometimes ago.

For sometimes I never show face here due to some personal issues. Sorry for the Edith1994 dem ban. I no even know say the account from our community. When I enter Beginners and Help board, I saw many topics the Edith1994 open. Those topics sef no too get quality.

Even for the post wey make dem ban am, wetin em go copy for internet no even relate bitcoin or any technical something. Na pity say dem ban person for off topic matter.
legendary
Activity: 2072
Merit: 4265
✿♥‿♥✿
Our new user eddith1994got banned yesterday for those still wondering why I excluded newbies from my https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.40 stats here is one of the reason, these users come to the forum with the wrong motive and got banned before they even started their journey. Make we dey try dey use our head and make we be good example to other upcoming newbies. I talk about am sometimes ago.


I don warn una before especially the newbies here say e no dey necessary to dey create topic If you want to grow your account, contribute positively to existing topics. Forcing yourself to create a topic about which you have no knowledge will always result in plagiarism. There are numerous topics on each board, and if you must create one, make it of high quality.

He ignored all the advice. Cookdata bring him matter come here make he correct am him no still hear word. All of us na newbie once upon a time, I don make mistakes too and I don face the music na with that experience we take dey advice newbies but sometimes newbies go dey see am as nothing until he go happen. I nor dey surprised about this account make others use am learn. Those newbies way just enter forum dey create 10 topics once for b&h I greet una
I apologize for invading your topic. But I advise you to look at it.
https://bitcointalksearch.org/topic/report-plagiarism-copypaste-here-mods-please-give-temp-or-permban-as-needed-1926895
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
NEW TOPIC: How ASUU strike is killing campus businesses.

This matta na to bring this ASUU discussion come table fully, no be lie say na businesses wey get their daily bread form campus dey surface pass after the students for this strike something. I understand some of us here na student and nothing pain past to dey to dey for school when you supposed dun pass out and face real life. This ASUU matta dun too dey resurface every now and then. if you been dey incharge, how u go Carey resolve this mata or which advise you feel go go a long way to prevent this strike if a thing or eliminate am totally wey be say we no go dey here ASUU strike and eat again.

Another mata I wan ask na how far fuel for your area, wetin be d price you dey buy. Small small this country dun dey finish. Country wey dey expert petrol dey get fuel scarcity. Wetin dey stop us form refining our own petrol to get all the product e dey offer including fuel. How the country wan take go forward abeg?.
This our country don tire me I swear. No how you pass Nigeria tertiary education you no go experience strike. During my university days em get d time wey we experience 6months ASUU strike. University wahala no d finish at all. Every tenure naso d go d bring one thing or the other wey dey go do for them. They can't be pleased.

The latest news wey dey vex me now be say our lawmakers wants lifetime pension. They want make dey implement pension allowance give them. You see this country lawmakers dey want their own and family pocket, they no d represent us at all. Na corruption full their body.
Jump to: