Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 236. (Read 1031926 times)

sr. member
Activity: 1232
Merit: 379
This is my one first post for this forum. I wan use this opportunity to hail my Naija broda's and sisters for this forum before I continue to sail my ship for this forum. I hope am welcomed.
I welcome you o, just feel free to ask anything wey boda you for here, we dey ready to help tell you wetin dey go on here, just enjoy this place, na the only way you go go forward for this place, e no easy but try.
Reading the post and comments in this forum board, it's like we loss our own and contributions was made for em burial. That shows we d together and we are one. Despite the kasala we d burst for our country "Nigeria". Unah do well and God us all " Amen"
Yeah, you come late though, our guy for here Becky666 just left us as we no expect, but everywhere good now, na why we been dey contribute, thank you for your blessings,and say Amen to that.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Enjoy BestChange Facebook contest

Reward: 0.001 BTC for ten winners each

I posted this here because BestChnage has reputed signature campaign on this forum.
jr. member
Activity: 155
Merit: 7
The dream God is what I embody
This is my one first post for this forum. I wan use this opportunity to hail my Naija broda's and sisters for this forum before I continue to sail my ship for this forum. I hope am welcomed.

Reading the post and comments in this forum board, it's like we loss our own and contributions was made for em burial. That shows we d together and we are one. Despite the kasala we d burst for our country "Nigeria". Unah do well and God us all " Amen"

Welcome to the family! E good as you locate this place, make Bitcointalk no come de strange to you, all of us de here!!😁
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
So e make sense. If our presido begin use bitcoin logo for him car you no go like am? At least e go bring more investors to buy bitcoin.

Abeg oh make bubu no try am, anything wey e touch dey fail make e no come carry e bad belle enta Bitcoin ecosystem before now we go come dey hear hack up and down. Infact wetin make u reason like dis self, bubu dey confused.
Lol I been just dey give instance from one of our own but for sure if baba endorse bitcoin Nigeria go be the talk of the town, you know say na we be number one for Africa wey sabi crypto.

This is my one first post for this forum. I wan use this opportunity to hail my Naija broda's and sisters for this forum before I continue to sail my ship for this forum. I hope am welcomed.
Abeg brother we welcome ooo you go try join the telegram group make other brothers see you too and try dey active dey write better thing wey we go gain knowledge from so we fit grow together for here...

Abeg na which ship you dey sail for dry land  Grin
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Yes brother. Na why I sae make I first hail una here for I proceed. Em go be a better journey here. Bitcointalk forum better pass altcoin forum. Better knowledge about crypto na what I longed for, and am seeing it here through the post wey I d read here.
E make sense like that, make sure you abide to the rules of this forum, no spam, no copy and paste, no plagiarism and keep to other rules. If na single line you copy from another site, make sure you dey include the link, this na the very reason many newbies are banned.

This forum better pass any other Bitcoin forum, you go have the best knowledge here about how to use Bitcoin and avoid hackers and scammers generally.

The unity we Africans portrays during the good and bad season is very commending. Finally, the remains of our brother have been put to rest, and a contribution was made to support the burial. Very big kudos to you all for getting it well planned
Yeah, no be lie. I appreciate Cryptopreneurbrainboss for creating this local thread, because if not for the local thread, the recent donation can not even become reality, and Naija go dey hide for other users on Bitcointalk not to know them. And now as we dey move towards having local board, we need more activities for here, but no be spammers we need o, but good posters. E go better if you people also dey active for this local thread.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Okay, I would put this one in English as its not just the Nigerian community that needs to see this, the international community in the likes of Rollbit assisted and as such, it would be my pleasure to relay to them and all that, the funds rightly deposited with me got to its intended owner in the right and correct amount.

On this note, I'm verifying that the donation from Rollbit on the welfare of a diseased signature participants of there's and a Nigerian community memeber for whose left behind, funds were raised to assist as a form of sympathy,  that the sum of

0.01BTC which I Swapped to 381USDT and later to 187630NGN

has been safely sent to the provided account by Becky666 Spouse.

Transaction Reference No: 8100662324. Verifiable with Nigerian Local Bank (UBA & GTB). She received the sum 187500NGN with 130NGN used as transfer fee.

Note: The spouse's full name was partially hidden for privacy sake except for the name for which, we believe the user Becky666 was coined as we believe he was someone that truly chastised his wife and was quite fun of her.

Congrats to you all once more to have conferred on me this bid of trust and it was my pleasure to have served in this capacity as an escrow. I'm most grateful and thanks to you all for being concerned and determined to aid a community member in this way. Well done!
The unity we Africans portrays during the good and bad season is very commending. Finally, the remains of our brother have been put to rest, and a contribution was made to support the burial. Very big kudos to you all for getting it well planned
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Charles Tim
I hail you o
I be new person here
I greet all of una
I think I don post under your topic before for 'politics and society, e nice wey see you for here as we dey build Nigeria community for Bitcointalk. If you no mind, you can introduce yourself so other go know you.

This is my one first post for this forum. I wan use this opportunity to hail my Naija broda's and sisters for this forum before I continue to sail my ship for this forum. I hope am welcomed.
You are welcome, hope to dey see you around, I dey guess someone for here introduced you to this forum, hope you don know the rules of the forum, and the merit and activity system?
sr. member
Activity: 812
Merit: 349
This is my one first post for this forum. I wan use this opportunity to hail my Naija broda's and sisters for this forum before I continue to sail my ship for this forum. I hope am welcomed.

Reading the post and comments in this forum board, it's like we loss our own and contributions was made for em burial. That shows we d together and we are one. Despite the kasala we d burst for our country "Nigeria". Unah do well and God us all " Amen"
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
So e make sense. If our presido begin use bitcoin logo for him car you no go like am? At least e go bring more investors to buy bitcoin.

Abeg oh make bubu no try am, anything wey e touch dey fail make e no come carry e bad belle enta Bitcoin ecosystem before now we go come dey hear hack up and down. Infact wetin make u reason like dis self, bubu dey confused. Innoson motor e never endorse am by buying for all e cabinet people dem finish na Bitcoin own e come buy abeg make we talk better thing lol.

For the main mata, me I like d plan here but I hope nobi some disguise for other motive as this days I no dey too believe any new development wey outsiders bring come the industry.

That one na based on say everybody wan achieve with the hype wey the industry they get and no care at tall about our progress as a community and industry wey dey try make people understand wetin financial freedom for dey all about.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Make dem enta Formula 1 na if na dat way dem wan go with race car. E for go if to dey na regular automobile company like Ford, Mercedes, Toyota etc chooke head for d matta so dem go fit give us regular cars wey people fit buy.
Formula one is one of de biggest car race wey based in France but this Indianapolis 500 na one of the biggest car race wey dey United States wey get better reputation and this Ed's team nain be the most popular drivers for the league so imagine the kind exposure bitcoin go get tru this race and secondly the main koko na to raise funds for humanity. So e make sense. If our presido begin use bitcoin logo for him car you no go like am? At least e go bring more investors to buy bitcoin.

I hope you get waiting I dey try imply? How 30% go be for funding the car and also to be donated for charity? Or waiting he meant be say after the car expenses don over already, the remaining 30% funds will go for charity? I think na waiting that means but not well explained.
Na wetin dey blogger been want talk be that say the 30% go take care of the car maintenance, and anyone wey remain go enter charity.


This na just a suggestion, if this truly dey authentic, why not post ham for Bitcoin discussion?
I like as him dey here for now maybe I go translate am later and the news dey concrete
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Wetin una think say this development/adoption to contribute to bitcoin community?
This na just how some bitcoiners fit advertise what Bitcoin is to people, I believe say e go help just for more awareness of waiting Bitcoin be, but Bitcoin don go viral as of now, all country of the world get many citizens wey know about Bitcoin, but to use ham na the issue at times as many no dey literate to the extent they go know how to buy Bitcoin.

As to what I read for the link you posted, many people don already donate, while even $1 donation dey accepted, and this go be a welcomed development. Also that 70% of the donated money go be for Bitcoin open-source development while 30% will go for ensuring the car is funded. But that not all, I get confused with a point not clear:

I proposed 70% of all donations go towards funding open-source Bitcoin development and the other 30% will ensure the car is funded. Once we have obtained the necessary capital to fund the car, the 30% will then be donated to local Indianapolis charities such as the Riley Hospital for Children. I urged Ed and his team to give it some thought and sleep on it. If he was on board, I’d give it all I got. Ed called me the next day, “I’m in”.
I hope you get waiting I dey try imply? How 30% go be for funding the car and also to be donated for charity? Or waiting he meant be say after the car expenses don over already, the remaining 30% funds will go for charity? I think na waiting that means but not well explained.

This na just a suggestion, if this truly dey authentic, why not post ham for Bitcoin discussion? Just for other people for the forum to see ham, especially if certain important user of this forum dey among those involved or among those wey don donate.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
Make dem enta Formula 1 na if na dat way dem wan go with race car. E for go if to dey na regular automobile company like Ford, Mercedes, Toyota etc chooke head for d matta so dem go fit give us regular cars wey people fit buy. How many people fit buy race cars sef? Again, d display for people to see go be once in a while thing as afta d race dem go just go park d car. I nor too gbadun d thing jor.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
The First Ogbonge Bitcoin Car #21 Go Showcase May 30th


May 30th The first Bitcoin car go race at the 105th running of the Indianapolis 500 the Ed's team want race for human freedom, financial literacy, financial exclusivity, savings technology and bitcoin open-source development
According to the man wey go drive the car him talk say;

Quote
You don’t become an IndyCar driver to get rich. This is a career driven by passion. Over the last year, I’ve gone down the rabbit hole and become a Bitcoiner. I believe Bitcoin represents a better world. I don’t want to race for chips or beer this year. I’ve worked my entire life to race at the Indy 500 and have earned the platform that I have, and this year, I want to find a way to incorporate Bitcoin”

If you check the side of the car well you go see the QR code for the body for donations, abeg una wey get money make una donate to humanity





Na the donation address be this

Code:
3GCLkEZrhQ7AdPA7t3SvhoBixQWs1he6SQ

Wetin una think say this development/adoption to contribute to bitcoin community?

Further reading
Source Link
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Finally update on the donation matter, big thank you to everybody wey put head together make this event wey we arrange become a success. Those wey we put for control of money wey land their side (the pickers) don complete their work therefore we get to appreciate them for d service dey render give us as a community. To una I say big thank you




To all the donations and well wishers una tank you, God no go shame una. Becky wife done finally send her gratitude and I go update una here as e dey hot. Screenshot na e we go use as I go like make una see as she talk am.


If we put head together we fit achieve greater heights, for Becky make we win dis local board matter. Give in our best and dey active for the thread.

Una weldone
member
Activity: 74
Merit: 19
Charles Tim
I hail you o
I be new person here
I greet all of una
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
Okay, I would put this one in English as its not just the Nigerian community that needs to see this, the international community in the likes of Rollbit assisted and as such, it would be my pleasure to relay to them and all that, the funds rightly deposited with me got to its intended owner in the right and correct amount.

On this note, I'm verifying that the donation from Rollbit on the welfare of a diseased signature participants of there's and a Nigerian community memeber for whose left behind, funds were raised to assist as a form of sympathy,  that the sum of

0.01BTC which I Swapped to 381USDT and later to 187630NGN

has been safely sent to the provided account by Becky666 Spouse.

Transaction Reference No: 8100662324. Verifiable with Nigerian Local Bank (UBA & GTB). She received the sum 187500NGN with 130NGN used as transfer fee.

Note: The spouse's full name was partially hidden for privacy sake except for the name for which, we believe the user Becky666 was coined as we believe he was someone that truly chastised his wife and was quite fun of her.

Congrats to you all once more to have conferred on me this bid of trust and it was my pleasure to have served in this capacity as an escrow. I'm most grateful and thanks to you all for being concerned and determined to aid a community member in this way. Well done!
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
I can verify that I igehhh have transferred the sum of N169,290.okobo to the beneficiary(Becky666's wife) on behalf of the Nigeria local board members and others who made their donations thru the USDT address to support the deceased wife (Becky666).

I recived a total of $342 in USDT which I converted to fiat (Naira) and sent to the wife's account details provided by Brainboss on this note I no hold any kobo for my hand again.

Una weldon...Godbless.


legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Make we discuss more then update on how to forward her the funds and update go follow.
For privacy reasons, e go make sense to just update us her bank account details for Telegram to send the money. We have heard yyou conversation on phone call which is transparent enough. I think all of we na don agree to send the money.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Updated on how Becky wife go carry recieve the donations wey we done put hand together gather. As I talk yesterday and early this morning for our telegram group, I don finally reach her. Unto our discussion I find out say she still dey village nobi say anything serious need her attention or something happen but her people want her to dey close when she deliver.

She say immediately she do am she go move go town go find something to start with the money as she go dey comfortable to recieve all. I record our conversation so I go send audio to telegram group, e no go make sense to drop am here. I ask her to forward her details and make sure she no use the money do anything wey no go profit her like for chopping and paying of debts.

She dey very thankful and send her blessings to everyone both those wey donate and those wey send condolences. As I dey write now her account details just enter. To keep her anonymous to others I no go write am here but update am for telegram.

Make we discuss more then update on how to forward her the funds and update go follow.

Jump to: