Me too dey prefer exchange for now cus I never get any better crypto assets wey I go like keep offline for now
The thing be say exchanges can be hacked at any time, you also no get full control over your coin (not your key not your coin on blockchain). I still even prefer to use electrum which is an online wallet than to dey use exchanges because I go still get full control, but offline wallet dey recommended for high amount. Exchanges are for active traders.
know my one and only password to almost all my social media and my email and na that same password I dey use for my exchanges too
You dey use one password to access everything , I think that is dangerous, it will be easy for online and even offline attackers that only know your password to be able to access all the platforms you dey, like your exchange accounts, this can lead to losses. E better to use one password per one site and do offline backup of it, or get password manager that do not sychronize online to let the passwords remain only to you.
When I go marry and my two daughters don come of age I go share my 12 seeds phrase to the both of them (6:6) incase I die if they get unity dem go get access to my assets and share, if den no get unity den they can not get access to the wallet since dem need to put the seeds phrase together to unlock the wallet.
You fit check out how Shamir secret sharing dey work, it can be a good suggestion, or you fit use 2-of-3 multisig wallet. Both dey difficult than just sharing just seed phrase directly, but they dey more secure and safe.
Just my opinion.