Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 239. (Read 1031926 times)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Are hardware wallets on big online stores in Nigeria safe to buy
I think if truly the resellers got it directly from the Trezor and Ledger company, the resellers should not found it difficult to get Trezor T and Ledger Nano X along to sell.
If you check the selling statistics you go see say dis our region nodey too use offline wallets so you no expect dem to go buy the expensive one come dey sell, den go start from the cheap one to know how many customers get interested to buy am . Offline wallet na for mad hodlers and if dem dey at all dey no plenty for we country
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Are hardware wallets on big online stores in Nigeria safe to buy

As we know the two biggest online stores in Nigeria, Jumia and Konga, I checked recently the two online stores to know if they are having hardware wallet, specifically Trezor and Ledger Nano. I searched for Trezor Model T and Ledger Nano X which are more expensive than Trezor Model One and Ledger Nano S. Not even only that the former are more expensive, but they also support more coins and they are manufactured after the later, which means the former are latest and better.

I was thinking why the two biggest stores in Nigeria only have resellers for Trezor One and Ledger Nano S, I am thinking it is possible these are the used ones which someone in Nigeria has used before, repacking it and selling it as new, I am not sure about this and that is why I am asking the question. I think if truly the resellers got it directly from the Trezor and Ledger company, the resellers should not found it difficult to get Trezor T and Ledger Nano X along to sell.

legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Smartvirus
BTC: bc1q8mvnr3actrxn97v3pxn28tly9yu0yw5mpvxhts

igehhh
USDT (TRC20): TP4kLhXxQwy1MppaSSQPyi2vyeeK1YC83p (TRC20)

Charles-Tim bank account details
GTBank (please, make sure it is Guarantee Trust Bank)
0049732936
PM me (Charles-Tim) if you think the account name is necessary.

Bitcoin
1. Rollbit team: 0.01058000 BTC

USDT (TRC20)
1. posi: 18.57 + 12 (30.57)  USDT
2. Mpamaegbu: $12
3. Anonymous: 300 USDT

Naira
1. Josefjix: 9,900 naira
2. Lordhermes: 6,000 naira
3. nelson4lov: 10,000 naira
4. Charles-Tim: 10,000 naira
5. Igehh: 6,000 naira
6. Gozie51: 5,000 naira

Updated. 22nd (this coming Sunday) is the deadline.
hero member
Activity: 2184
Merit: 798
Top Crypto Casino
~Snipped

Hedging to a stable coin na better idea but I wish say the idea come sooner when bitcoin price been still dey higher around 50K+. Na why I no see the point of buying now because we dey expect reversal soon. We fit convert am to USDT or USDC now and bitcoin price start to appreciate again and we go still dey stuck with fixed USD value. So my suggestion be say, make we continue to keep whatever we get in BTC. We already get USDT donation and donations in fiat. At least those ones dey "fixed" and them no go depreciate anytime soon (I no dey talk about NGN depreciation against USD Oo).

Or better still, we fit convert like 40-50% to USDT and leave the rest in btc so that we go dey on the safer side regardless of wetin market do.

legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
True true eh, na today this matter just bump enter my head. I been don dey reason am say, how I fit use cef dey benefit from this fall but, where matter cast na as, I no dey use exchange store my coin, na strictly non-custodian wallet and e no support usdt abi make I say the one I dey use being Electrum.

Coinomi now way I dey use carry this money support stable coin and e tempt me to swap am for stable coin but, e dey somehow to use personal wisdom talk risk on money way no be your own. If e con be say, e don dey too late the way I dey see am because, the fall no fit go below $40,000 as me too i dey reason am. When the growth start, e go be lose and the lose na my head e go dey.

So, na really matter for us to deliberate on. Anyhow e be, I go follow up this discussion to know watin una decide.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
Make una put mount for this matter oh, wetin be the way forward? Make we just lock up or convert?.
In my opinion, e no bad. But I dey think say the price of bitcoin no go fall below $40000, the support for that price dey strong. But na just prediction be that, if we convert ham go USDT, e go make sense too.
Make we still watch am small. Una sabi sey na around $42,000 wey Elon bin buy Bitcoin dat time, so I nor think sey bitcoin go crash below am as rumour dey sey na Elon dey cause dis dump. But anything wey make am break dat $40,000 Support wey Charles point out here we go tether am sharp sharp. We fit tether am now only for the craze man to begin go up and na we go lose if e happen like dat.

I no sure if the two weeks deadline don reach but if donation nodey come in again make we discuss the way forward oyibo dey watch us ooooo
Deadline be like 22/23 dis month. Even if donations nor come again, we still gat to wait till deadline because e fit get some people wey dey wait for d deadline to make payment. And about the Oyibo wey you talk sey dem dey watch us, e good. So, dem too go see how we take run dis package. We nor go fall hand here.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Make una put mount for this matter oh, wetin be the way forward? Make we just lock up or convert?.
Na wetin I been dey discuss with LordHermes the other day say bitcoin na the worse coin to hodl right now Elon musk and the rest don manipulate the market any how dey want am Bitcoin nogo pass $60k this year. my money dey struck der I didn't convert it to USDT on time, i just dey wait make it rise small make I convert am shap shap... Abeg make una convert the bitcoin to USDT as soon as possible. IMO

I no sure if the two weeks deadline don reach but if donation nodey come in again make we discuss the way forward oyibo dey watch us ooooo
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Make una put mount for this matter oh, wetin be the way forward? Make we just lock up or convert?.
In my opinion, e no bad. But I dey think say the price of bitcoin no go fall below $40000, the support for that price dey strong. But na just prediction be that, if we convert ham go USDT, e go make sense too.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Something dey worry me oh and e consider the donations in Bitcoin, now wey bitcoin dey fall, how we go do am? E touch me oh make I make dis suggestions say as we dey recieve make we convert to stablecoin since the market never stable well for weeks now but e don belike e don late already since that awofe don cast.

Wetin una dey think, make we just lock up dey hold am for the btc and wait until the d day we cash out or ... The thing they vex me say dat funds go done reduced be I pray make bitcoin no too fall just for the sake of Becky family.

Make una put mount for this matter oh, wetin be the way forward? Make we just lock up or convert?.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Charles-Tim bank account details
GTBank (please, make sure it is Guarantee Trust Bank)
0049732936
PM me (Charles-Tim) if you think the account name is necessary.

N6000 paid into your account, please confirm.
I have edited it to include your payment. You can click on the link to confirm.

https://bitcointalksearch.org/topic/m.56994255
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Charles-Tim bank account details
GTBank (please, make sure it is Guarantee Trust Bank)
0049732936
PM me (Charles-Tim) if you think the account name is necessary.

N6000 paid into your account, please confirm.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I no know about Binance app notifications because I barely set price alert unlike before. But you fit try out Tabtrader app. Them support multiple exchanges and binance na one of them. Their notification setup dey okay. Try am out. You just set price alert there and them go still inform you coz them get binance markets integrated.
Binance app has its own notification, but not coming up with sound is the issue. But I have just downloaded Tabtrader from Google playstore through that Google playstore link I provided.

I carefully compared it with the price on Binance, it is just the price-alerting app I should have gone for, the price is exactly the same as that with the coin price on the exchange I wanted to track (although I used Binance). The alert came up with vibration and sound.
hero member
Activity: 2184
Merit: 798
Top Crypto Casino
~Snipped

Good good. I dey happy say we dey progress positively and before the donation for our deceased brother end, I believe say we go get something tangible to show as a community.  I know say more donations go coming in before e go finally come to an end.

~Snipped
We are using different phones, vibration can not work on my phone for notification, only sound works. What would have been better is for it to support sound, so that other phones can support it. I can not be able to perfectly monitor the coins price I want to monitor.

I no know about Binance app notifications because I barely set price alert unlike before. But you fit try out Tabtrader app. Them support multiple exchanges and binance na one of them. Their notification setup dey okay. Try am out. You just set price alert there and them go still inform you coz them get binance markets integrated.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Smartvirus
BTC: bc1q8mvnr3actrxn97v3pxn28tly9yu0yw5mpvxhts

igehhh
USDT (TRC20): TP4kLhXxQwy1MppaSSQPyi2vyeeK1YC83p (TRC20)

Charles-Tim bank account details
GTBank (please, make sure it is Guarantee Trust Bank)
0049732936
PM me (Charles-Tim) if you think the account name is necessary.

Bitcoin
1. Rollbit team: 0.01058000 BTC

USDT (TRC20)
1. posi: 18.57 + 12 (30.57)  USDT
2. Mpamaegbu: $12
3. Anonymous: 300 USDT

Naira
1. Josefjix: 9,900 naira
2. Lordhermes: 6,000 naira
3. nelson4lov: 10,000 naira
4. Charles-Tim: 10,000 naira

Updated not quite long.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
As far as I know Binance notifications  only vibrate the notification setup was not programmed to make sound na only vibration edey do irrespective of the phone u dey use, if your own nodey vibrate at all then check your phone vibration setting but I dey sure say e no dey make sound from my experience.
You can see the 'Sound and Vibration' on my phone device from the images below, I can only set vibration for:

  • calls (when someone is calling me)
  • charging (when I plug in my phone charger
  • touch (when pressing the phone)

We are using different phones, vibration can not work on my phone for notification, only sound works. What would have been better is for it to support sound, so that other phones can support it. I can not be able to perfectly monitor the coins price I want to monitor.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
If my device dey lock I dey receive notifications ooo maybe u go need check your phone settings.
Settings > Notification center > Turn on wake screen for notifications. (Infinix hot10)
I am getting notification normally, my notification do come with pebble sound, but if I see the Binance price alert, the notification will only display on my device, no sound no vibration
As far as I know Binance notifications 🔔 only vibrate the notification setup was not programmed to make sound na only vibration edey do irrespective of the phone u dey use, if your own nodey vibrate at all then check your phone vibration setting but I dey sure say e no dey make sound from my experience.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
If my device dey lock I dey receive notifications ooo maybe u go need check your phone settings.
Settings > Notification center > Turn on wake screen for notifications. (Infinix hot10)
I am getting notification normally, my notification do come with pebble sound, but if I see the Binance price alert, the notification will only display on my device, no sound no vibration. I checked the settings, but nothing wrong with my device setting, but I noticed I can not turn on vibration for notification on Tecno, no feature like that, and no sound. It only will display, if I do not unlock my phone, I wouldn't know of any notification, which sound would have already alerted me even without unlocking my phone.

For now Binance doesn't support push notifications, aside the floating ones in the app top bar and email notifications. Maybe subsequent updates will enable that.
I do get notifications normally if I check the notification page after scrolling down my phone from the top, but it comes with no sound. Is that not push notification? While other notifications like text message, email and others do come with sound, only Binance app I noticed I do not get the pebble sound which is my device default notification sound.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Binance Notifying Alert, how can I enable sound notification

Good day all, I dey track some coins price on binance while I set the alert, but I noticed one thing that if the price of the alert to notify me on my device has been reached, I will be notified but no sound comes with it. I may not be using my device and be beside me, but because I can not get sound notification along the alert that will be displayed, I will not know until I unlock my device.

The question is, is it possible to enable the sound notification?
I no sure say Binance price drop or price rise notification dey get sound, na only vibration I know say I dey get anytime I activated ooo sound no dey. If my device dey lock I dey receive notifications ooo maybe u go need check your phone settings.
Settings > Notification center > Turn on wake screen for notifications. (Infinix hot10)

How to activate price notification for una wey no sabi
  • Open the Binance app
  • click on the coin you wan buy
  • Near the buy/sell u go sell bell click on am
  • The second picture frame go open now set ur notification
  • Done

If you don activate wit dis steps before and e still no work then u go check your phone notification settings.

sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes

Jump to: