Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 49. (Read 1017615 times)

hero member
Activity: 910
Merit: 686
D bad tin wth dis politicians and al d wahala way dem don create 4 d countri b say, dem dey stil go 4 top up. Dem stil dey create more wahala nd dis election na anoda opportunity 4 dem. Dem go put guns 4 Street via electoral con 4get say afta d election, d gun go stil dey d Street dey fine orda purpose dem.

Na d truth you talk so beta person. Na d guns still dey circulate con dey use attack dem too for the ones wey loose guard dem. But d painful tin be say na d poor man pikin dey still suffer am all in all aswear. You no get go school, dem go come dey use you as tout wey be say any small tin you go just die for nothing. I just hope d society and people wey dem dey use as shield for themselves during election go wise up and stop to dey fall into their trap.
hero member
Activity: 812
Merit: 927

My chairman, this thing wey you talk now na my biggest fear I nor go lie you. Now wey e be say guns don already dey the street wetin go come happen when all these politician to give out guns to boys and girls them during election. E fit be say after the election sef person go fit see gun pick from street because e go too plenty. But we already know say this one na time-bomb but how we wey be patriotic Nigerians fit stop, discourage this thing from happening? Which role we fit play?
If we check am well dem dey always play this kinda card to just to win. But as per educated people me I think say na only advocation go be the only solution oo. Make we begin tell our people say na only poor people go still suffer am because even them there children don dey abroad. Na this same mistake the past government do wey wan make terrorism wipe all of us out for 9ja. So my own options na to pray then still put more effort in educating our people say the fight na against bad politicians not we against each other
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
D bad tin wth dis politicians and al d wahala way dem don create 4 d countri b say, dem dey stil go 4 top up. Dem stil dey create more wahala nd dis election na anoda opportunity 4 dem. Dem go put guns 4 Street via electoral con 4get say afta d election, d gun go stil dey d Street dey fine orda purpose dem.

We need beta governance 4 dis countri nd e go gud say mak we start 2 dey get am right nw. Mak e end d era of d godfathers dem way don turn tradition. E no dey help us, e dey end us nd na pple way dey bottom dey feel am pass.
D insecurity too much, mak dem feel am small so dem ft do somtin at am.
My broda na so di thin no oo. Di sakalawa di politicians e don put 4 we street e still dey worry us, nd dose boys dey don am pass 4 election period. Wen do politicians no gree pay di boys in dia pay roll dem go carry di gun dem enter street den di innocent pipo nai go suffer.

4 di govt mata. My broda gud govt e dey di best but who dey gud we no Kno am. Nd godfatherism e no go fit comot 4 we kontri bcus most pipo we dey der na oda pipo put dem der so dey have 2 respect who gave dem money nd carry dem put 4 dat position so removing dem e no go easy 4 Ezekiel oo. As e bi like dis if 1 big man give u money im come campaign 4 u nd u come win di election, how u go take do day pesen, u go just abandoned am? No. Dat 1 nai bi di godfatherism.

4 di insecurity, na only true leader go fit remove insecurity 4 we country.
sr. member
Activity: 700
Merit: 348
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman
4. John George
And many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.
Na when you invite people wey I no con know? Abi na for some where you do the invitation? Anyway, treatment no dey after death. Even if I complain e no get any meaning again as I don miss am. A big congratulations to you and your newly wedded wife. I wish una happiness and tranquility for una home now and beyond. Abeg make una no allow me to miss the naming when the time comes.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667

From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman
4. John George
And many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.
Baba congratulations and welcome to the club of real men, na man you be now. Meanwhile as a senior man for the game make I give you one legit intel! For marriage abeg no use your heart, use your head because heart is weak but since heart no gets feelings na base on understanding sense they take work. Marriage na enjoyment and at the same time marriage na responsibility and  is very expensive more expensive that money can't buy all the things marriage requires. So abeg loyalty love and respect with 100% understanding.
 We thank all the comrades were turn up for the occasion.
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
D bad tin wth dis politicians and al d wahala way dem don create 4 d countri b say, dem dey stil go 4 top up. Dem stil dey create more wahala nd dis election na anoda opportunity 4 dem. Dem go put guns 4 Street via electoral con 4get say afta d election, d gun go stil dey d Street dey fine orda purpose dem.
My chairman, this thing wey you talk now na my biggest fear I nor go lie you. Now wey e be say guns don already dey the street wetin go come happen when all these politician to give out guns to boys and girls them during election. E fit be say after the election sef person go fit see gun pick from street because e go too plenty. But we already know say this one na time-bomb but how we wey be patriotic Nigerians fit stop, discourage this thing from happening? Which role we fit play?
hero member
Activity: 896
Merit: 612
Why the governor no fit just focus on one thing then achieve am and move on. Like now, imagine we get 24hrs light. That problem for dun commot for wetin we dey beg God for and give space for other problem

 My senior bros I greet o. On top the mata of electricity, I no sure say solution go dey for am any moment. I no remember the last time wey I see light wey last for 24hrs and transformer no blow the next day.
 This issue nah wetin we govt dey use chop so I no sure say dem go fix am in such a way we go get steady light. As I see am, e no look like problem to dem, rather na means to take line their pockets.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Congratulations brother na man you be, e. E no easy to put woman for house, u dun try, e give me joy say one of our own run occasion and we turn up for am. This one mean say na love we dey practice here and no be only hustle we come do. One dey na so we go turn up in a bigger way as God go do am for any of us wey go demand him brothers for this forum to come jolie with am.

We need beta governance 4 dis countri nd e go gud say mak we start 2 dey get am right nw. Mak e end d era of d godfathers dem way don turn tradition. E no dey help us, e dey end us nd na pple way dey bottom dey feel am pass.
D insecurity too much, mak dem feel am small so dem ft do somtin at am.

Why the governor no fit just focus on one thing then achieve am and move on. Like now, imagine we get 24hrs light. That problem for dun commot for wetin we dey beg God for and give space for other problem.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman and many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.

Congratulations for your new weeded wife. Whoever findeth a wife findeth a good thing. I pray God's blessings follow you to your new how. Those who stock girls in their houses should go and pay their Bride prices. Thanks for dose who went there to Grace do occasion.

Happy marriage journey
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman
4. John George
And many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
D bad tin wth dis politicians and al d wahala way dem don create 4 d countri b say, dem dey stil go 4 top up. Dem stil dey create more wahala nd dis election na anoda opportunity 4 dem. Dem go put guns 4 Street via electoral con 4get say afta d election, d gun go stil dey d Street dey fine orda purpose dem.

We need beta governance 4 dis countri nd e go gud say mak we start 2 dey get am right nw. Mak e end d era of d godfathers dem way don turn tradition. E no dey help us, e dey end us nd na pple way dey bottom dey feel am pass.
D insecurity too much, mak dem feel am small so dem ft do somtin at am.
hero member
Activity: 910
Merit: 686
I believe the US go don hear something when our people here never hear, looking at things, the way our Government take dey run the country, you go realize say even Oyinbo no trust us again, that's why them no even inform our people before them blow their trumpet on that matter say, make their people dey at alert, Many times we don hear treat say Unknown gun men dey plan to Cripple Abuja nah, there were even time early this year, When Abuja turn bloodly, Them dey kill Soldiers like Fowl, make our people tidy up and get ready to defend themselves oo, Government no fit help us here oo

As d mata take be now sef ba, I no even know who to trust again weda U.S abi Nigeria government. U.S say make dem citizens evacuate and dey at alert because of terror attack and our President say make we dey calm say nothing go happen. U.S na country wey dey very cunning and d same time skeptical in their way of things. I just hope this is a rumour and nothing of such will happen in d country because na d poor man go still suffer am.
legendary
Activity: 2058
Merit: 1270
Play Poker on Telegram
What the US did cannot in my opinion to be said to be good or bad. Yes, it has bought about mass panic and anxiety  to people in Abuja but then how did we expect the Nigerian security agencies that have already been compromised at all levels to handle it if it was left to them? From Madalla, Nyanya bomb blast to the Kuje prison break do we think that the Nigerian security agencies didn't get the intel?
I no know if U.S they correct or not, or whether the way them spread the news they good or not, wetin me i know be say U.S cannot be trusted, e fit be say true true better terrorist attacks they come for Lagos, but anytime wey U.S begin openly chook mouth for the affairs of another country without doing it in a way that makes sense, just know say them carry something for mind, make we no feel say U.S don too like Nigeria or say them bin just they warn their citizens, they for fit do am without louding it; me i just hope they no they try create problem on top the one wey we get already, because from history U.S they like put wahala for people country come they act like say na them be peace makers, all so that them go benefit when the wahala xup finish.

Having said that, Nigeria insecurity na big wahala, even before U.S give this their alert so, Naija no safe, no state safe at all and as election they come so, the insecurity wahala go increase oh, that one they sure.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
I believe the US go don hear something when our people here never hear, looking at things, the way our Government take dey run the country, you go realize say even Oyinbo no trust us again, that's why them no even inform our people before them blow their trumpet on that matter say, make their people dey at alert, Many times we don hear treat say Unknown gun men dey plan to Cripple Abuja nah, there were even time early this year, When Abuja turn bloodly, Them dey kill Soldiers like Fowl, make our people tidy up and get ready to defend themselves oo, Government no fit help us here oo
B4 USA dey tell im pipo 2 leave or b in alert in ani contri dem knon weti dey ground. Oyinbo pipo dey kno tins wey we bi di citizens of di contri even no no. I came 2 kno dis tin in di endsars mata wey naija govt dey denied say dem no killed ani youth bt wen BBC displayed di Video 4 dem nd at day time Lai Lai Mohammed com dey tok im nonsense tok dem, dem no fit deny again.
Boko Haram don tok tei tei say dem go come Abuja nd do weti no gud 4 der. Naija govt neva ready 2 work 4 di citizens but dem dey der bcuz of the money. If dem dey der bcuz of di citizens by now dem 4 don stopped Boko Haram since bt dey r der bcuz of money not 4 citizens. Oyinbo pipo know weti dey happened r we country more Dan we day r in di contri
member
Activity: 62
Merit: 15
I believe the US go don hear something when our people here never hear, looking at things, the way our Government take dey run the country, you go realize say even Oyinbo no trust us again, that's why them no even inform our people before them blow their trumpet on that matter say, make their people dey at alert, Many times we don hear treat say Unknown gun men dey plan to Cripple Abuja nah, there were even time early this year, When Abuja turn bloodly, Them dey kill Soldiers like Fowl, make our people tidy up and get ready to defend themselves oo, Government no fit help us here oo
full member
Activity: 882
Merit: 207
My own yarn for this day na say, in every nonsense is sense. We shouldn't ignore these rumors or try to point finger at who is right or wrong. The Nigerian nation is in much dellima as it is, and everyone should do what he/she can do, so as to assist security operatives in discharging their duties of apprehending and bringing all criminals with terroristic tendencies to judgment.
The truth also is that, the quest for political power which forsees a coming election in 2023 is the main cause for this rumors and terror news flying up and down.
Let's try to be safe always and avoid large gatherings mostly.
hero member
Activity: 812
Merit: 927
So make we no come Bitcointalk come dey give social media comments for here try verify your information, and if you think say me dey panic then you may have a rethink and if terrorist wan attack them no go even follow social media trends or rumors na when them attack finish securities go get info.
 Why I don't contribute to some discussions is because, most of our comments are based on prejudice and lack the necessary content and data that can help us arrive at a conclusion that can build our knowledge. But anyways, be safe bro and watch your back nowhere is safe in Nigeria.
Bros I hail you for this talk abeg. Going through most of the comments here e dey embarrassing seeing such comments coming from the aclaim leaders of tomorrow. How on this earth one will derive joy hearing bad news about his own father land? Justifying nonsense that politicians does not care about us. And so fucking what? If the country tear apart na me and you e go affect pass and not the fucking politicians in case you all don't know. I dey believe say all of us wey dey here na educated people before but as I see one post from one guy here about anonymous post I now believe say I dey wrong before for thinking that all of us wey dey here are wise. How can one believe and hold on to random post from unpatriotic and agendist on Twitter or Facebook for God sake? By the way, USA na Nigeria enemy for publishing such information on media instead of calling Nigeria government and her security agency to take appropriate measures but they decided to air nonsense to media. However, Terrorism and Mass shooting had happened in Missouri, Illinois, Arizona, Louisiana, Wisconsin, Georgia, North Carolina, South Carolina, Florida, Arkansas, Texas, California, Oregon , Kentucky, Tennessee, Washington, Pennsylvania, Columbia etc, killing many people in the process. All these na for this month of October oooo
The fact that a country like US, which have all these terrorism issues would be obsessed with issuing statements over Nigeria is deliberate, because the aim is not about security or caring for Nigeria or it's people, but to constantly place the country on spotlight in the media for the wrong reasons.

Finally I Don get people wey dey agree with me say USA dey wrong to share that information like that. Them suppose reveal the info to our security operatives or mail every of there citizen not publishing it on a website and then saying its for only Americans.

But I no shock sha, because election dey corner and as usual dem wan create splinter group for this country so that them fit instigate regime switch. Upon all this there ulabalo dem no fit detect terror attack wey happen for Nancy Pellosi's House wey happen this Friday.
But just as the saying goes those who are quick to see the nakedness of others are bound to forget to cover there's since they are in a hurry

Na the same thing them do to South Africa wey vex them.

If another country self do USA this thing by bypassing information like this with out informing there security personnels we for they hear about diplomatic war between them and that country by now
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
~snip~
What the US did cannot in my opinion to be said to be good or bad. Yes, it has bought about mass panic and anxiety  to people in Abuja but then how did we expect the Nigerian security agencies that have already been compromised at all levels to handle it if it was left to them? From Madalla, Nyanya bomb blast to the Kuje prison break do we think that the Nigerian security agencies didn't get the intel?
sr. member
Activity: 700
Merit: 348
So make we no come Bitcointalk come dey give social media comments for here try verify your information, and if you think say me dey panic then you may have a rethink and if terrorist wan attack them no go even follow social media trends or rumors na when them attack finish securities go get info.
 Why I don't contribute to some discussions is because, most of our comments are based on prejudice and lack the necessary content and data that can help us arrive at a conclusion that can build our knowledge. But anyways, be safe bro and watch your back nowhere is safe in Nigeria.
Bros I hail you for this talk abeg. Going through most of the comments here e dey embarrassing seeing such comments coming from the aclaim leaders of tomorrow. How on this earth one will derive joy hearing bad news about his own father land? Justifying nonsense that politicians does not care about us. And so fucking what? If the country tear apart na me and you e go affect pass and not the fucking politicians in case you all don't know. I dey believe say all of us wey dey here na educated people before but as I see one post from one guy here about anonymous post I now believe say I dey wrong before for thinking that all of us wey dey here are wise. How can one believe and hold on to random post from unpatriotic and agendist on Twitter or Facebook for God sake? By the way, USA na Nigeria enemy for publishing such information on media instead of calling Nigeria government and her security agency to take appropriate measures but they decided to air nonsense to media. However, Terrorism and Mass shooting had happened in Missouri, Illinois, Arizona, Louisiana, Wisconsin, Georgia, North Carolina, South Carolina, Florida, Arkansas, Texas, California, Oregon , Kentucky, Tennessee, Washington, Pennsylvania, Columbia etc, killing many people in the process. All these na for this month of October oooo
The fact that a country like US, which have all these terrorism issues would be obsessed with issuing statements over Nigeria is deliberate, because the aim is not about security or caring for Nigeria or it's people, but to constantly place the country on spotlight in the media for the wrong reasons.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Na now you talk true, make we know how e deh affect you directly. All this time weh attacks deh happen for east and other places, una weh deh Abuja no panic. Na weh e don near you you want make we shut up. You see that thing weh we deh talk na. Na only when something concern us we deh like show concern. You know how east be for months now weh we no even fit waka freely again, with police and army harassments on daily? Just small one weh una want to experience for Abuja now you don begin panic.
Bro go get your fact straight, whatever insecurity you think any part of the country is experiencing today, started from Abuja search and you will see. If you think you have seen anything then I can bet you haven't seen anything when you know the experience of others.
I fit swear say you never see bomb blast sight before talk more of witnessing any.
: The first terrorist attack in Nigeria happen in Abuja (October
   1st 2010) location Eagle square Abuja.
:  banditry started from Abuja
:  sheike Islamic violent protest started from Kaduna and
   ended in Abuja

Jump to: