Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 50. (Read 1018150 times)

hero member
Activity: 896
Merit: 612
Insecurity crawling back
This matter done become problem for this our country to extent of terrorist writing letters to agencies and also the airport and the warning from the US, treat every were in our capital city hope we safe please let’s be conscious of we’re we are going anything fit happen if you like walker walker, abeg make we reduce am the thing  they sound like American film but from treat the thing go start happen make we pray for our country oh abeg. This issue of security they fear me because the matter no they ever end well many life’s are at stake I hope the government is doing something about this matter wey they circulate people are scared and worried, our leaders should not take this lightly.
I no dey think about this mata becos na somtin we don dey hear dis issue since. Aspirants go use the mata do manifesto at the end we go still dey for square one. I see no reason why we go dey battle corruption and insecurity still join.

 Personally wetin I feel nah say dis mata of insecurity na wetin we govt dey use bargain with d masses in the sense that when a new regime wan enta, e go make beautiful promise just so we go vote. The tin wey dey burse my dada na say dem dey comfortable with the whole issue so long as e no dey affect their family members.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
Them no rate us shishi. Anything weh fit touch them to make them change their evil ways deh welcomed.
I leave in Abuja and I can attest to the fact that all this things na plots to put fear for people body

Na now you talk true, make we know how e deh affect you directly. All this time weh attacks deh happen for east and other places, una weh deh Abuja no panic. Na weh e don near you you want make we shut up. You see that thing weh we deh talk na. Na only when something concern us we deh like show concern. You know how east be for months now weh we no even fit waka freely again, with police and army harassments on daily? Just small one weh una want to experience for Abuja now you don begin panic.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Them no rate us shishi. Anything weh fit touch them to make them change their evil ways deh welcomed.
The question is will anything touch the politicians?
Ask yourself how many governors have suffered from kidnapping or terrorist attacks, if we dey pray for evil make we know say heaven no dey fall on top one man House oooo, and if you must know, if anything happens na the ordinary Nigerians go suffer not the politicians oooo because they leave in a house well secured with several securities while the ordinary Nigerians are under policed. The point I want make una understand be say war or terror no good for anybody and if we must discuss topics that concern National security, let us always try to be objective and not sentimental in our analysis.
I leave in Abuja and I can attest to the fact that all this things na plots to put fear for people body and if we must know this terrorism is mostly fuel by the fear their afflict on their victims and even the politicians are aware of this tactic and their have employed it to weaken Nigerian from expressing they desire for a change from the present condition.
I have a friend in Abuja here that has not come out since on Friday simply because DSS in collaboration a unit of American soldiers have sealed up they estate for suspected terrorist occupying some flats in the Estate and planning attacks from their yet all the funding passed through the banking system without the notice of EFCC or DSS now the ordinary citizens are held hostage by security personals without any valid reason and no terrorist have been apprehended yet but estate sealed up since Friday and occupants denied the rights. Can source thing happen to politicians?
Am not trying to defend the politicians but if this terror attacks keep happening then am afraid the 2023 election will never be free and fair elections.
Note this: If terrorism exist beyond 24 hours in a state, then the government have hands in it:
May we never see war because the impact is beyond what we can analyze just by assumptions and hear says.
Nigeria will be great again.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co

My brother na this one deh sweet me pass. E good as the thing don begin reach Abuja also. Before them be think say the insecurity matter na other states e go stop and them run go Abuja go hide. Na my happiness be that. Make them too follow feel wetin we the masses deh pass through. The wickedness of our politicians no get comparison anywhere in the world.
I don't expect to read and hear this from learned people like you guys on an international forum such as bitcointalk, what have happen to our national unity and the pledge we made to serve Nigeria with all our strength and uphold her unity?

You just want to speak grammar here and act like say everything fine. But I know say down within you, you self gbadu wetin we deh talk here for open. No be everybody fit talk truth for public. Make you allow those weh fit talk make them talk am. These politicians no deh treat us like Human beings because them no value us at all. Them no rate us shishi. Anything weh fit touch them to make them change their evil ways deh welcomed.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Na beta tin shah say, e don dey hit dem 4 d capital. Mak dem 4 dey understnd d wahala way common man dey face frm watin dem bin create. Al dat jst 2 rubbish GEJ

My brother na this one deh sweet me pass. E good as the thing don begin reach Abuja also. Before them be think say the insecurity matter na other states e go stop and them run go Abuja go hide. Na my happiness be that. Make them too follow feel wetin we the masses deh pass through. The wickedness of our politicians no get comparison anywhere in the world. Sometimes I no deh blame the politicians na the masses weh deh empower them I deh blame. Without the masses nothing weh politicians fit do. They can not vote for themselves na. Na we deh still vote or rig them into office and then they turn around to show us oba.
I don't expect to read and hear this from learned people like you guys on an international forum such as bitcointalk, what have happen to our national unity and the pledge we made to serve Nigeria with all our strength and uphold her unity?
There is no doubt the fact that, politicians have saw a seed of distrust and did Unity within the country but not the one that we should celebrate a terror attack a a region within the Nigeria territory so it is not wise to say that Terrorist attack in Abuja should e celebrated simply because Aso Rock is located in abuja, have you ask yourself this question how many terrorists can go near Aso rock or another government establishment such as the National Assembly. If terrorist attack in Abuja an still the common man for street go still suffer the attack and the politicians are always protected with guns and bullets prove cars. So let us never pray or celebrate evil against anyone or region just because of our personal perceptions.
sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
Insecurity crawling back

My brother, as you carry title this post, e come be like say e get wen insecurity be disembark from we country. My brother Nigeria and insecurity na 5&6. The matter no dey ever reduce since wey South South person from minority, from a state of only 9 local government became president, insecurity dey on a rise till today.
Na after Jona became president we come dey hear things like Bokoharam, Iswap, bandit, herds men and finally unknowngunmen. For this Nigeria, e get some people wey never sleep with their eyes closes. But e good as the insecurity don dey enter Abuja. Before now dem been dey think say Abuja na safe haven.
Sometimes u go wonda hw e cari b like dis. Lik, wch tym way e b say, insecurity con plenty 4 d country so tay, govmnt no ft dey do anytin at am!
D bad tin b say, If d govmnt no ft protect us, den wu wan protect us nd d mata b say, u no ft crime as law stil dey very activ 4 gud pple bt, e no dey work 4 bad pple!
Mean y, d news dey always remind persn on hw unsecure way dem dey nd nothing we ft do abt am.

Na beta tin shah say, e don dey hit dem 4 d capital. Mak dem 4 dey understnd d wahala way common man dey face frm watin dem bin create. Al dat jst 2 rubbish GEJ
The thing don they look as if them no fit control waiting them create,  the thing go touch everybody now from bandits and kidnapping they done bring am come meet them for capital city now, they are already trying to put everything in place check points every were , also checking vehicles entering the city, this government have failed is people because this issues of insecurity have eaten deep and lots of live and property have been lost even villages no safe again to go rest again.
hero member
Activity: 812
Merit: 927
Seriously he dey provoking say a whole state capital no safe any more. Imagine Bandits abi na terrorist we go call dem dey threaten person wey suppose be the most protected person for the nation come even attack convoy join. But just like u talk am he good say dem tok dey see shege for this too.

Na yeye people dey vote on money and rig na. If u tell people say make dem make there vote count dem go talk say dem no dey count am. But my people imagine say 5 million vote dey against opposition after total calculation e go hard to rig am na.

Sometimes again I dey see Buhari as blessing in disguise just to punish us Nigerians and set us right, make we see say na bad leader be our problem no be tribe and Region. Now we get another opportunity this election to right our wrong
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
Na beta tin shah say, e don dey hit dem 4 d capital. Mak dem 4 dey understnd d wahala way common man dey face frm watin dem bin create. Al dat jst 2 rubbish GEJ

My brother na this one deh sweet me pass. E good as the thing don begin reach Abuja also. Before them be think say the insecurity matter na other states e go stop and them run go Abuja go hide. Na my happiness be that. Make them too follow feel wetin we the masses deh pass through. The wickedness of our politicians no get comparison anywhere in the world. Sometimes I no deh blame the politicians na the masses weh deh empower them I deh blame. Without the masses nothing weh politicians fit do. They can not vote for themselves na. Na we deh still vote or rig them into office and then they turn around to show us oba.
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Insecurity crawling back

My brother, as you carry title this post, e come be like say e get wen insecurity be disembark from we country. My brother Nigeria and insecurity na 5&6. The matter no dey ever reduce since wey South South person from minority, from a state of only 9 local government became president, insecurity dey on a rise till today.
Na after Jona became president we come dey hear things like Bokoharam, Iswap, bandit, herds men and finally unknowngunmen. For this Nigeria, e get some people wey never sleep with their eyes closes. But e good as the insecurity don dey enter Abuja. Before now dem been dey think say Abuja na safe haven.
Sometimes u go wonda hw e cari b like dis. Lik, wch tym way e b say, insecurity con plenty 4 d country so tay, govmnt no ft dey do anytin at am!
D bad tin b say, If d govmnt no ft protect us, den wu wan protect us nd d mata b say, u no ft crime as law stil dey very activ 4 gud pple bt, e no dey work 4 bad pple!
Mean y, d news dey always remind persn on hw unsecure way dem dey nd nothing we ft do abt am.

Na beta tin shah say, e don dey hit dem 4 d capital. Mak dem 4 dey understnd d wahala way common man dey face frm watin dem bin create. Al dat jst 2 rubbish GEJ
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
Insecurity crawling back
This matter done become problem for this our country to extent of terrorist writing letters to agencies and also the airport and the warning from the US, treat every were in our capital city hope we safe please let’s be conscious of we’re we are going anything fit happen if you like walker walker, abeg make we reduce am the thing  they sound like American film but from treat the thing go start happen make we pray for our country oh abeg. This issue of security they fear me because the matter no they ever end well many life’s are at stake I hope the government is doing something about this matter wey they circulate people are scared and worried, our leaders should not take this lightly.
My brother, as you carry title this post, e come be like say e get wen insecurity be disembark from we country. My brother Nigeria and insecurity na 5&6. The matter no dey ever reduce since wey South South person from minority, from a state of only 9 local government became president, insecurity dey on a rise till today.
Na after Jona became president we come dey hear things like Bokoharam, Iswap, bandit, herds men and finally unknowngunmen. For this Nigeria, e get some people wey never sleep with their eyes closes. But e good as the insecurity don dey enter Abuja. Before now dem been dey think say Abuja na safe haven.
Nigeria is going to be like the state of nature theory of Thomas Hobbs. Where everyone protect themselves and only the strong ones survive. Do mata tire pesen o. uchegod-21 Bayelsa get 8 Local Government Areas and  not 9. And also Boko Haram started from Jona time and Chibok school girls e come bring dem up well we'll. But do mata come dey strong 4 baba period. Insecurity e dey naija since OBJ time. But OBJ and Umaru Musah Yar'Adua  time di thing been dey very strong in South South. Nai make Jona wen he bin dey for di VP he com dey advised Umaru Musah Yar'Adua to give di boys amnesty. And he come do am so di mata come die down. But did BH rise up Jona deal with dem so dey were not like now. Now bcos of BH South West has dia security outfit South East has dia own and North has dia own but South South nai don remain 4 d community police. My govnor bin dey employe something like but nothing come out.

Security in Nigeria has failed so di country now na insecurity. I was hearing date American were telling dia citizens 2 leave Nigeria bcuz of insecurity dis week.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Insecurity crawling back
For US to reason to come pick my her citizen out of this country means sae water don pass garri. The rising insecurity wey we d experience for this country no be wetin another country fit risk for their own citizens. There is Anonymous post wey d go on for Twitter about place wey d go bomb for our country. I no know how legit wey  this info dey but everybody supposed de careful wherever em dey

hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Insecurity crawling back
This matter done become problem for this our country to extent of terrorist writing letters to agencies and also the airport and the warning from the US, treat every were in our capital city hope we safe please let’s be conscious of we’re we are going anything fit happen if you like walker walker, abeg make we reduce am the thing  they sound like American film but from treat the thing go start happen make we pray for our country oh abeg. This issue of security they fear me because the matter no they ever end well many life’s are at stake I hope the government is doing something about this matter wey they circulate people are scared and worried, our leaders should not take this lightly.
My brother, as you carry title this post, e come be like say e get wen insecurity be disembark from we country. My brother Nigeria and insecurity na 5&6. The matter no dey ever reduce since wey South South person from minority, from a state of only 9 local government became president, insecurity dey on a rise till today.
Na after Jona became president we come dey hear things like Bokoharam, Iswap, bandit, herds men and finally unknowngunmen. For this Nigeria, e get some people wey never sleep with their eyes closes. But e good as the insecurity don dey enter Abuja. Before now dem been dey think say Abuja na safe haven.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
Username: cryptsafe
Gender: Male
Country and state of resident: Nigeria/Port Harcourt
Skills:  Signature, Bounty management, Community management, Agro Allied consultant, Agriculture Extensionist/ Management. Security manager/ consultant

My country people i salute una. Una Weldon for the workshop o! Na so so hail i dey hail una. oga @brainboss you too much beta gbosa for you as you dey lead the ship sail. Make beta yanfu yanfu for you scatter.  As we dey hustle make  Oluwa bless our daily bread yanfu yanfu. One Love to you all
hero member
Activity: 952
Merit: 742
I tell you no more careless worker again I no remember the last time I reach 10 pm for outside because no were save again, any small thing now you go hear say them kidnap person the other day I been hear 1 gist like that say them send some folks go official assignment from their ministry naso them kidnap them na their office come pay for the ransom, I dy feel say this people get informat wey they give them info so abeg make we they mindful of how we they talk for out side.
The way dis country don be now, nobody we go trust anymore, person wey u go de tink say na your brother fit connect wit kidnappers kidnap u and collect them share, so there is no room for anyhow waka 4 street, we actually need to de security conscious if possible make we get our own personal weapons to they protect our selves.

Guys what do you think about Nigeria security right now and do you believe we can conquer any serious security attacks.
The way dis country they now I don't think we can control any kind of attack now as we all know say we no get any power, we only get Army and some kind forces wey no get use this days, them  ust e after their family, not 4 the citizens of Nigeria so why we go think say we go fit resist or control any attack?
Na on God we de now for dis country na only God fit secure us as our Government and security personel de fail us.
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
Guys Wetin una think of the current situation wey dey ground for Nigeria right now, the fact that Nigeria already has a long history of security breaches and also terrorism attacks is scary now more news of incoming attacks can spike anyone's blood pressure. Saying that the current administration has failed us is an understatement and I have lost all hope and confidence in them.

As we may have heard the US embassy in Nigeria has giving some warning alert concerning an impending attack from terrorist but the way our government took it was really shameful. A minister blatantly referred to it as a bluff. I think the whole country is unsafe now.
Guys what do you think about Nigeria security right now and do you believe we can conquer any serious security attacks.
sr. member
Activity: 868
Merit: 383
Underestimate- nothing
Insecurity crawling back
This matter done become problem for this our country to extent of terrorist writing letters to agencies and also the airport and the warning from the US, treat every were in our capital city hope we safe please let’s be conscious of we’re we are going anything fit happen if you like walker walker, abeg make we reduce am the thing  they sound like American film but from treat the thing go start happen make we pray for our country oh abeg. This issue of security they fear me because the matter no they ever end well many life’s are at stake I hope the government is doing something about this matter wey they circulate people are scared and worried, our leaders should not take this lightly.

Normally na mber months we dey so, so security threat go become frequent news. Na the tradition for the country we find ourselves be dis. Apart from the mber month issue no forget say election dey around the corner and as usual human sacrifice go increase. Before I no dey believe all this stories but as man dey grow up and things wey him dey see, you just gas understand say evil (I mean EVIL) dey this world especially Nigeria due to our beliefs. As the oyibo dey warn their own for the professional security threat, make we dey warn ourselves to the local threats.

If you like road travel abeg make e be morning movement so you no go dey road for night oh. Stories wey dun dey come up dey shock me as usual. If you get the transport, use plane no go stingy enter kidnappers hand because dat one na more funds discussion wey you for easily avoid with just small thousands for ticket. 
What Brainboss said is true considering the season we are in which is ember months, a lot of things go the come up were be security challenge because criminals want to meet up by all means and that is why we go the hear issues of Kidnapping and terrorism. And another thing we're we must know be say, this na also election campaign period so too much tension is on ground and politician were want do magu magu don already strategize their way and one of those way an by intimidation with the use of criminals such as political tugs, so the only thing we can do is to be conscious of our environments and avoid crowded places such as political rallies.
I tell you no more careless worker again I no remember the last time I reach 10 pm for outside because no were save again, any small thing now you go hear say them kidnap person the other day I been hear 1 gist like that say them send some folks go official assignment from their ministry naso them kidnap them na their office come pay for the ransom, I dy feel say this people get informat wey they give them info so abeg make we they mindful of how we they talk for out side.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Insecurity crawling back
This matter done become problem for this our country to extent of terrorist writing letters to agencies and also the airport and the warning from the US, treat every were in our capital city hope we safe please let’s be conscious of we’re we are going anything fit happen if you like walker walker, abeg make we reduce am the thing  they sound like American film but from treat the thing go start happen make we pray for our country oh abeg. This issue of security they fear me because the matter no they ever end well many life’s are at stake I hope the government is doing something about this matter wey they circulate people are scared and worried, our leaders should not take this lightly.

Normally na mber months we dey so, so security threat go become frequent news. Na the tradition for the country we find ourselves be dis. Apart from the mber month issue no forget say election dey around the corner and as usual human sacrifice go increase. Before I no dey believe all this stories but as man dey grow up and things wey him dey see, you just gas understand say evil (I mean EVIL) dey this world especially Nigeria due to our beliefs. As the oyibo dey warn their own for the professional security threat, make we dey warn ourselves to the local threats.

If you like road travel abeg make e be morning movement so you no go dey road for night oh. Stories wey dun dey come up dey shock me as usual. If you get the transport, use plane no go stingy enter kidnappers hand because dat one na more funds discussion wey you for easily avoid with just small thousands for ticket. 
What Brainboss said is true considering the season we are in which is ember months, a lot of things go the come up were be security challenge because criminals want to meet up by all means and that is why we go the hear issues of Kidnapping and terrorism. And another thing we're we must know be say, this na also election campaign period so too much tension is on ground and politician were want do magu magu don already strategize their way and one of those way an by intimidation with the use of criminals such as political tugs, so the only thing we can do is to be conscious of our environments and avoid crowded places such as political rallies.
hero member
Activity: 896
Merit: 612
My ogas at the top, Muna no vex o, I know say too much new topic no make sense, but I see dis one and I say make I bring am com ya as e take concern d rebranding of the Naira wey dey go on for we contri.
  E-naira struggles with 0.5% adoption rate
 
Dis mata kuku make me think o. Last year October, we govt introduce the E-naira to take help the situation of e fiat and evri bodi congratulate such effort as na d first of e kind for Africa and as naija dey rank 11th for the world for contri wey be BTC padi. But e shock me say from then till now na only 0.5% out of 270m pipo don embrace am. Now we govt don dey give we Keke drivers  5 percent bonus to take help spread awareness.

 And dis one wey govt dey tink rebranding, and d old notes go go out of circulation in Jan next year, dis ones go help we economy so?
hero member
Activity: 910
Merit: 574
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
CBN TO REDESIGN NIGERIA CURRENCIES
The Central Bank of Nigeria said dem dey prepare to redesign the N200, N500 & N1,000 notes. However, both the new & existing currencies go remain legal tender & circulate together until Jan 31, 2023 when the former currencies shall cease to be a legal tender.  History Don repeat itself again as Buhari changed national currencies in 1984 and now in 2022. I dey shame for all this clueless people leading us for this our country. Our currency wey don lost 70% of its value instead of them to think on how to regain it value dem dey think of how to rebrand it. Very disappointed! Wetin una think on top this matayas fellas?

Prior to the election, I think say e good, all those people weh dey store money underground and for suckaway pit them gatz take all those into them bank accounts. And those credits will be monitored by EFCC and banks as them dey always work together 4 this kind matters.
But them still fit carry those money invest in Gold Sha but who knows the amount weh this money hoarder's them get ?
Make them try do small giveaway for the country if them no wan EFCC to catch them. I feel na good plan from CBN and EFCC to curb and comebat money laundering ahead of the general election.

On top of the insecurities, omoh Waka well, if you die , Nigeria go still move on, even for the upcoming election, no be donor die, make we use our heads, also for people weh dey serve as Inec candidates, make we try dey careful. INEC no suppose loose guard us, I dey hear say some PVC loss 4 Dem office but I never know how true, make them no Jones us Abeq.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

Jump to: