Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 51. (Read 1526888 times)

sr. member
Activity: 868
Merit: 388
My people another opportunity Don come ooo as dem open portal for applications under population census. Abeg make una try to apply if you are qualified. Wish you all good luck.
PUBLIC ANNOUNCEMENT

NPC AD-HOC STAFF E-RECRUITMENT PORTAL FOR 2023 CENSUS

This is to inform the general public and all interested applicants that online application for the 2023 Population and Housing Census ad-hoc staff recruitment has commenced. The application starts 31st October 2022 and ends 28th December 2022.

Please note that there will be temporary system closure of the e-recruitment portal for internal review of the recruitment process from 7th November to 13th November, 2022.

To apply click 👉  NPC portal

For enquiry call NPC hotline: 07000236787 or contact NPC social media platforms:
Facebook: National Population Commission
Twitter: @natpopcom
Instagram: npc_nigeria
YouTube: NPC Nigeria
Email: [email protected]

APPLICATION IS FREE. BEWARE OF INTERNET FRAUDSTERS!!
sr. member
Activity: 1022
Merit: 393
Underestimate- nothing
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman
4. John George
And many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.
congratulation brother you don fully register for married men association, naso the thing suppose be I swear most men for here they fear to marry, congrtas once again bro we definitely given thanks on your behave to our bosses in the house, you for share card for us make all of wey they here gather come, but is alright I wish you and your wife a happy home and a properious one we expect to see more of this, God bless. make me self make I go find wife oh no time again.
sr. member
Activity: 2044
Merit: 330
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today.
Congratulations for your new weeded wife.

Make I congratulate Adbitco first for putting ring on her finger. It is not a small something for this hard time in Naija. Adbitco I congratulate you for here before as them accept you for BestChange but you do eye like say you did not see my congratulations. E no good but nothing spoil sha. But this one weh Mate2237 write 'weeded' there na him I no understand because e mean something else for my head as i reason am. Another thing be say Adbitco manage fix some people names for his compiled list and you come remove GeorgeJohn name there, come make me begin wonder wetin sup. Anyhow weh e be, happy married life Adbitco. Make more money. More children and more pampers to buy.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Enjoy 500% bonus + 70 FS
New Topic: Michael Saylor Believes Bitcoin Is the Only Hope for Nigeria as Naira to dollars exchange rate crashed above N800/$ what do you think?

The founder of MicroStrategy, Michael Saylor (@saylor), posted on Twitter in the early hours of this morning that Bitcoin (BTC) is the only hope for Nigeria, and attached an article regarding the Nigerian Naira crashing to 800 per dollar

So early hours of 30th October, this news been come out and it got me wondering, is Bitcoin truely the answer to Nigeria problem. Like now if Nigeria just adoption Bitcoin all our problems go disappear. We all know say na lack of productively for the country na him be the cause of Naira to crash and our economy too dey worsen as the days go by. Now you wan tell me say how to solve that problem na just to adoption Bitcoin, e no dey make sense. We need address the problem from the root and nobi to caught off the head of the tree and think we go get better fruit into the future sha wetin una think.

He tok am well. But if Nigeria government adopt Bitcoin what about di farmers nd di market places? Den u 2 tok am well say no 2 adopt Bitcoin nai bi di problem by na di industries. Na so, nai industries e no dey nai make our economy e dey like this. Once der is an industries in di country everything go well den we come adopt Bitcoin join am, tins go better 4 naija... Me I believe say our leaders dey keep dis contri like bcuz dem dey use am make money as di citizens dey suffer. Dem no go reform di industries bcuz dem Kno dat di citizens go have jobs nd dia lives go beta. Nigeria government hate anything dat is without corruption and dey like any with corruption.

Bitcoin can not stop Nigeria problem probably it might even increase inflation because most pesins will not have di access 2 use wallets. S di privilege will use it to undue di unprivileged
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding
Congratulations to you on your successful wedding. Your home d blessed. Na this kind news wey I wan d hear. Sae one of us d celebrate something good and em turn out to be successful. As you don marry naso others wey never marry go marry dia own soon and dem go have cause to celebrate and glorify the name of the Lord of wetin God don do for dia lives.

New Topic: Michael Saylor Believes Bitcoin Is the Only Hope for Nigeria as Naira to dollars exchange rate crashed above N800/$ what do you think?

The founder of MicroStrategy, Michael Saylor (@saylor), posted on Twitter in the early hours of this morning that Bitcoin (BTC) is the only hope for Nigeria, and attached an article regarding the Nigerian Naira crashing to 800 per dollar

So early hours of 30th October, this news been come out and it got me wondering, is Bitcoin truely the answer to Nigeria problem. Like now if Nigeria just adoption Bitcoin all our problems go disappear. We all know say na lack of productively for the country na him be the cause of Naira to crash and our economy too dey worsen as the days go by. Now you wan tell me say how to solve that problem na just to adoption Bitcoin, e no dey make sense. We need address the problem from the root and nobi to caught off the head of the tree and think we go get better fruit into the future sha wetin una think.
Adopting bitcoin now, no go stop naira to fall against dollar. Nigeria problem plenty and em d bigger than bitcoin adoption. How can a country depend solely on import goods? No single thing wey d fit produce by ourselves. Even the common petroleum wey we get, dem d carry go for another mans country go refine am. No steady power supply, no employment, insecurity problems everywhere (lives are not safe).

Wetin Nigeria need na working government wey d ready to work and put everything in order. We can't be experiencing the same problem all over again. Come d think sae bitcoin adoption go solve am
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
Top-tier crypto casino and sportsbook.
New Topic: Michael Saylor Believes Bitcoin Is the Only Hope for Nigeria as Naira to dollars exchange rate crashed above N800/$ what do you think?

The founder of MicroStrategy, Michael Saylor (@saylor), posted on Twitter in the early hours of this morning that Bitcoin (BTC) is the only hope for Nigeria, and attached an article regarding the Nigerian Naira crashing to 800 per dollar

So early hours of 30th October, this news been come out and it got me wondering, is Bitcoin truely the answer to Nigeria problem. Like now if Nigeria just adoption Bitcoin all our problems go disappear. We all know say na lack of productively for the country na him be the cause of Naira to crash and our economy too dey worsen as the days go by. Now you wan tell me say how to solve that problem na just to adoption Bitcoin, e no dey make sense. We need address the problem from the root and nobi to caught off the head of the tree and think we go get better fruit into the future sha wetin una think.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
From the dept of my heart joined with my wife.
Congratulations mate, e no easy at all, them talk say person wey find a good wife, don find a good thing, i wish you better married life oh, no be only for the short term oh, but you go enjoy your marriage even to old age bro, well done, tell your wife say the bitcointalk Nigerian community they greet am too Grin.
We need beta governance 4 dis countri nd e go gud say mak we start 2 dey get am right nw. Mak e end d era of d godfathers dem way don turn tradition. E no dey help us, e dey end us nd na pple way dey bottom dey feel am pass.
D insecurity too much, mak dem feel am small so dem ft do somtin at am.
Nigeria and bad governance they like husband and wife, but as e be so, 2023 fit bring that change wey all of us they find so, i just pray say all our efforts to bring good governance go they fruitful, cause me i they fear say if we miss this opportunity, wetin shege go carry our eyes see for the next 8 years ehn, our mouths no go fit talk am sev.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Enjoy 500% bonus + 70 FS
[~]


Majestic-milf edit your post, you also quote yourself, I no come see ur tok 4 weti u write na onli di 2 quotes nai I dey see. Make I touch light di light mata. Me I don argue tire. So I no dey argue again. I dey tell pipo say, Nigeria e no get 24 hours light dem say me I dey lie. Yes as Brainboss tok na so dem supposed do am. Let dem focus on light even na di dem won use do am let dem do nd wen dem finish am 4 di 8 years we know say we don get light bi day, then another pesen wey go enter sef go do another thing, as dem dey try 2 do everything at once nai dey caused all dis unfinished projects.

Happi new month 2 all di Bitcointalkers
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
D bad tin wth dis politicians and al d wahala way dem don create 4 d countri b say, dem dey stil go 4 top up. Dem stil dey create more wahala nd dis election na anoda opportunity 4 dem. Dem go put guns 4 Street via electoral con 4get say afta d election, d gun go stil dey d Street dey fine orda purpose dem.

Na d truth you talk so beta person. Na d guns still dey circulate con dey use attack dem too for the ones wey loose guard dem. But d painful tin be say na d poor man pikin dey still suffer am all in all aswear. You no get go school, dem go come dey use you as tout wey be say any small tin you go just die for nothing. I just hope d society and people wey dem dey use as shield for themselves during election go wise up and stop to dey fall into their trap.
legendary
Activity: 952
Merit: 1000

My chairman, this thing wey you talk now na my biggest fear I nor go lie you. Now wey e be say guns don already dey the street wetin go come happen when all these politician to give out guns to boys and girls them during election. E fit be say after the election sef person go fit see gun pick from street because e go too plenty. But we already know say this one na time-bomb but how we wey be patriotic Nigerians fit stop, discourage this thing from happening? Which role we fit play?
If we check am well dem dey always play this kinda card to just to win. But as per educated people me I think say na only advocation go be the only solution oo. Make we begin tell our people say na only poor people go still suffer am because even them there children don dey abroad. Na this same mistake the past government do wey wan make terrorism wipe all of us out for 9ja. So my own options na to pray then still put more effort in educating our people say the fight na against bad politicians not we against each other
legendary
Activity: 1162
Merit: 1390
D bad tin wth dis politicians and al d wahala way dem don create 4 d countri b say, dem dey stil go 4 top up. Dem stil dey create more wahala nd dis election na anoda opportunity 4 dem. Dem go put guns 4 Street via electoral con 4get say afta d election, d gun go stil dey d Street dey fine orda purpose dem.

We need beta governance 4 dis countri nd e go gud say mak we start 2 dey get am right nw. Mak e end d era of d godfathers dem way don turn tradition. E no dey help us, e dey end us nd na pple way dey bottom dey feel am pass.
D insecurity too much, mak dem feel am small so dem ft do somtin at am.
My broda na so di thin no oo. Di sakalawa di politicians e don put 4 we street e still dey worry us, nd dose boys dey don am pass 4 election period. Wen do politicians no gree pay di boys in dia pay roll dem go carry di gun dem enter street den di innocent pipo nai go suffer.

4 di govt mata. My broda gud govt e dey di best but who dey gud we no Kno am. Nd godfatherism e no go fit comot 4 we kontri bcus most pipo we dey der na oda pipo put dem der so dey have 2 respect who gave dem money nd carry dem put 4 dat position so removing dem e no go easy 4 Ezekiel oo. As e bi like dis if 1 big man give u money im come campaign 4 u nd u come win di election, how u go take do day pesen, u go just abandoned am? No. Dat 1 nai bi di godfatherism.

4 di insecurity, na only true leader go fit remove insecurity 4 we country.
sr. member
Activity: 868
Merit: 388
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman
4. John George
And many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.
Na when you invite people wey I no con know? Abi na for some where you do the invitation? Anyway, treatment no dey after death. Even if I complain e no get any meaning again as I don miss am. A big congratulations to you and your newly wedded wife. I wish una happiness and tranquility for una home now and beyond. Abeg make una no allow me to miss the naming when the time comes.
hero member
Activity: 1260
Merit: 765
Top Crypto Casino

From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman
4. John George
And many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.
Baba congratulations and welcome to the club of real men, na man you be now. Meanwhile as a senior man for the game make I give you one legit intel! For marriage abeg no use your heart, use your head because heart is weak but since heart no gets feelings na base on understanding sense they take work. Marriage na enjoyment and at the same time marriage na responsibility and  is very expensive more expensive that money can't buy all the things marriage requires. So abeg loyalty love and respect with 100% understanding.
 We thank all the comrades were turn up for the occasion.
hero member
Activity: 1260
Merit: 914
Livecasino.io
D bad tin wth dis politicians and al d wahala way dem don create 4 d countri b say, dem dey stil go 4 top up. Dem stil dey create more wahala nd dis election na anoda opportunity 4 dem. Dem go put guns 4 Street via electoral con 4get say afta d election, d gun go stil dey d Street dey fine orda purpose dem.
My chairman, this thing wey you talk now na my biggest fear I nor go lie you. Now wey e be say guns don already dey the street wetin go come happen when all these politician to give out guns to boys and girls them during election. E fit be say after the election sef person go fit see gun pick from street because e go too plenty. But we already know say this one na time-bomb but how we wey be patriotic Nigerians fit stop, discourage this thing from happening? Which role we fit play?
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
Why the governor no fit just focus on one thing then achieve am and move on. Like now, imagine we get 24hrs light. That problem for dun commot for wetin we dey beg God for and give space for other problem

 My senior bros I greet o. On top the mata of electricity, I no sure say solution go dey for am any moment. I no remember the last time wey I see light wey last for 24hrs and transformer no blow the next day.
 This issue nah wetin we govt dey use chop so I no sure say dem go fix am in such a way we go get steady light. As I see am, e no look like problem to dem, rather na means to take line their pockets.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
Top-tier crypto casino and sportsbook.
me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Congratulations brother na man you be, e. E no easy to put woman for house, u dun try, e give me joy say one of our own run occasion and we turn up for am. This one mean say na love we dey practice here and no be only hustle we come do. One dey na so we go turn up in a bigger way as God go do am for any of us wey go demand him brothers for this forum to come jolie with am.

We need beta governance 4 dis countri nd e go gud say mak we start 2 dey get am right nw. Mak e end d era of d godfathers dem way don turn tradition. E no dey help us, e dey end us nd na pple way dey bottom dey feel am pass.
D insecurity too much, mak dem feel am small so dem ft do somtin at am.

Why the governor no fit just focus on one thing then achieve am and move on. Like now, imagine we get 24hrs light. That problem for dun commot for wetin we dey beg God for and give space for other problem.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Enjoy 500% bonus + 70 FS
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman and many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.

Congratulations for your new weeded wife. Whoever findeth a wife findeth a good thing. I pray God's blessings follow you to your new how. Those who stock girls in their houses should go and pay their Bride prices. Thanks for dose who went there to Grace do occasion.

Happy marriage journey
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
From the dept of my heart joined with my wife.
I want to use this medium to say a very big thank you to those who humbly honored my invitation to my just concluded wedding today. It was an awesome one, although It was an easy task and stressed coupled with the rain and holdup, many were stocked on their way coming to the venue but due to some physical challenge they ended up meeting us at the reception and yet they volunteer their selves to dance and merry with us.
Specifically my thanks goes to these wonderful house for their regular check up, chat and wishes that was sent to me from;
1. Brainboss
2. Igehh
3. Bruchiman
4. John George
And many more, please if I don't list your name doesn't mean your are not recognize.

Thank you all for making my marriage a blissful one., Same God who did it for me will also do it for you all, most especially to those singles brothers and sisters in our midst.

Thank you all
Adbitco cares.
hero member
Activity: 1036
Merit: 675
D bad tin wth dis politicians and al d wahala way dem don create 4 d countri b say, dem dey stil go 4 top up. Dem stil dey create more wahala nd dis election na anoda opportunity 4 dem. Dem go put guns 4 Street via electoral con 4get say afta d election, d gun go stil dey d Street dey fine orda purpose dem.

We need beta governance 4 dis countri nd e go gud say mak we start 2 dey get am right nw. Mak e end d era of d godfathers dem way don turn tradition. E no dey help us, e dey end us nd na pple way dey bottom dey feel am pass.
D insecurity too much, mak dem feel am small so dem ft do somtin at am.
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
I believe the US go don hear something when our people here never hear, looking at things, the way our Government take dey run the country, you go realize say even Oyinbo no trust us again, that's why them no even inform our people before them blow their trumpet on that matter say, make their people dey at alert, Many times we don hear treat say Unknown gun men dey plan to Cripple Abuja nah, there were even time early this year, When Abuja turn bloodly, Them dey kill Soldiers like Fowl, make our people tidy up and get ready to defend themselves oo, Government no fit help us here oo

As d mata take be now sef ba, I no even know who to trust again weda U.S abi Nigeria government. U.S say make dem citizens evacuate and dey at alert because of terror attack and our President say make we dey calm say nothing go happen. U.S na country wey dey very cunning and d same time skeptical in their way of things. I just hope this is a rumour and nothing of such will happen in d country because na d poor man go still suffer am.
Pages:
Jump to: