Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 57. (Read 1526888 times)

hero member
Activity: 1764
Merit: 760
While we focus on the forth coming general elections do we have to neglect the current situations of the country.
Who else is noticing that the major interest in the country right now is the general election.
Even though the country is going through
1. Flooding
2. Global recession
3. Naira currency inflation
4. Insecurities
5. Educational issues.

The main issues now has become election, how to we cope before the election, the present administration has always been lackluster in performing their duties but now it has even gotten worse.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630

Whatever those ones get na for small quantity them deh. You no go fit compare am with wetin crude deh give na. And oil touch everybody. No be everybody deh like wear gold but na everybody deh use petrol. Even if you no use kerosene or gas or any other crude oil produce, you must use petrol.

Na true talk wey you talk. Petrol na wetin every naija dey use and even the oyibo pepo self wey dey build electric cars never fit abandon petrol cars, this one na to show us how important petrol and the byproducts dey and to shop how the world take dey trapped on top petrol matter. Despite say solar this and that dey come out but petrol still never comot for market. For naija now, to run confederation system like as e dey before no go dey easy where every politician eye now dey for oil. Abi na aboki go want go back to kolanut era abi na Yoruba go want begin cultivate cocoa. Every of them fit sell their house make dem just enter there.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛

Can we limit some political discussion? This is a bitcoin forum, it's hurt that there is no single bitcoin or altcoin discussion or news for Godknows when now, this is not going to help us achieve our local board if all we do here is talk about politics and crack jokes.

Abeg another important matter be say if you get a topic to create, always check and make sure there is no double topic on each page ( every page should have maximum 1 topic

N/b we do really give a damn about Atiku campaign table on the thread, same thing goes to other party members too.
hero member
Activity: 1218
Merit: 658
BTC, a coin of today and tomorrow.

Governor Soludo Bans Bet9ja, Nairabet, Other Gambling Services, Casinos In Anambra.


Abeg how legit this news be and watin una see about this new development by the governor

Na this news don dey trend for social media since yesterday. Major news paper for online don carry the news but I never see link to the governor's speech wey ban the gambling. Me, I wan see the link read by myself. Media sabi misinterprete things, e fit be say na regulation the man put for the gambling or the man ban it for open places or one or two things. But I go like see the link read by myself.

Even if the man ban it completely, na just agents wey rent shop dey do the business e go affect because individual gamblers go enter online full, open account and continue to dey gamble dey go.
hero member
Activity: 1064
Merit: 747

Am touched see person wey get good regardless of been a presidential aspirant this guy na good guy imagine calling other aspirants to support to seek solution to current flood issue wey they ground now, na this kind people we need, flood this year deal with people especially states like kogi, Niger, Lagos e.t.c  even kill people join  and made many people homeless and is not a priority to the present government the matter don tire me but never the less we just have to support one another as it now in this country.destitut
 Peter Obi don see say the people wey flood ravage dey suffer and them need help from these politicians,since the dey claim say them care for the citizens of the country. To know who go work dey very easy at this moment na the flood victims na e dey pass through frustration and government need to render help. If I tell you say presently nothing has been done for the flood victims by FG only private donors dey help. Nigeria government won say Cameroon no give them money for the damage wey this flood cause to Nigerians. So make Tinubu and Atiku start to show say no be our money dem dey come thief say na good mind na e dem won use rule the country by providing for victims who flood have turned homeless presently.
Peter Obi na very good man, him de qualified to rule Nija, because him get good heart.
Nigerian Government go come to d issue den just de wait for people wey go bring more support so dat dem use dat one cash out b4 dem live office again. We really need to change dis people because nothing de work for this country.😬
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
New Topic: Peter Obi suspends all campaign



From the information above, Peter Obi decided to suspend all campaign calling on other presidential aspirants in the person's of Atiku, Tinubu to ceased on their political race.
Peso wey get human feeling suppose know sae this no be the time to move around from one to state to another for political campaign wey be sae the country wey you d inside the experience flooding. I hear sae Atiku, Tinubu don give out huge amount of money to states affected by the flood. It's a good thing sae we get leaders wey get human sympathy.

I believe sae with kind of plea by Peter Obi, other Presidential candidate go like reschedule and reconsider their campaign dates around the country

PDP TIMETABLE: Atiku's presidential campaign around the country



hero member
Activity: 980
Merit: 636
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
CAN SHARING OF MONEY ERADICATE POVERTY FROM NIGERIA.

This mata dey disturb me, I dey see say 9ja government dey confused on hw dey go eradicate poverty for the country, but d way dey dey do am I no think say the problem go solve. CBN share money last weekend me too get the money my own na 4k but can this solve our problems. Pls house watin government go do to eradicate poverty now.
The money wey CBN release no be childs amount but see wetin reach you. Ma guy, if govt like make dem remove all f Moni wey dy CBN, doz corrupt pipo go fes collect dia share and if dis tin continue e go com become means wey dem go use flenjo.
 To eradicate poverty dey simple. Provide jobs and put pipo wey merit am inside, avoid nepotism and greed. Or you stop to go outside dey import tins, make doz wey get skill run am and you go see say poverty go use style jakpa
Na only incompetent government wey no get focus and sense on wetin to do to eradicate poverty because of their old stealing brain,na e go feel say to share money na the best thing to do for this kind country wey dem don scatter. Them must think say na to share money so that them too go benefit inside the money.
 Mr A get Nigeria funds of 1M,he go come announce say e won share money to Nigerians, because say na him b boss so e no go fit share am,so e go give Mr B wey be next to am 800k to share whereas Mr A don corner side 200k.Mr B go also cut him own share give Mr C,na so the corruption go dey circulate till he go reach the final person wey go share am to pipo.

This final sharers go come form processing things,if na 500 pipu them need,for Naija like 500M pipu to apply,at the end theses final disbursters go only give 250 pipu,then put their family pipu and friends,wey go come benefit the remaining 250 persons own,or sometimes dem fit even enter agreement say u go still find them small thing from that your own becos say na dem put your name. All these sharing money thing na device wey dey enhance corruption for the society. Na did make dem also dey share money for elections because dem know say na to deceive you,which is a corrupt known as election malpractice (selling of votes)
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
Top-tier crypto casino and sportsbook.
Make una avoid multiple topics creation at a tym. E dey make the thread messy, no forget say na only here we get to discuss so try dey avoid disorganizing the place or e go results to deleting. Some topics wey una dey create no worth e own topic so just comment am as normal reply and those wey get interest go respond to your reply. No be every election headline we go make topic here. This thread is more that just discussing Nigeria election. Other reasonable discussion are welcomed.

Secondly, if you drop topic, try make one or two comment with your own view for that matter, this go help others to respond more. No just drop one line topic and leave am like that, it could be considered spamming. Make we dey help discussion here dey high quality, e go help your account as well. Local boards din dey get better voice, make we make our own small thread stand out as well. Una happy weekend.
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
CAN SHARING OF MONEY ERADICATE POVERTY FROM NIGERIA.


This mata dey disturb me, I dey see say 9ja government dey confused on hw dey go eradicate poverty for the country, but d way dey dey do am I no think say the problem go solve. CBN share money last weekend me too get the money my own na 4k but can this solve our problems. Pls house watin government go do to eradicate poverty now.
The money wey CBN release no be childs amount but see wetin reach you. Ma guy, if govt like make dem remove all f Moni wey dy CBN, doz corrupt pipo go fes collect dia share and if dis tin continue e go com become means wey dem go use flenjo.
 To eradicate poverty dey simple. Provide jobs and put pipo wey merit am inside, avoid nepotism and greed. Or you stop to go outside dey import tins, make doz wey get skill run am and you go see say poverty go use style jakpa
full member
Activity: 303
Merit: 137
Defend Bitcoin and its PoW: bitcoincleanup.com

Governor Soludo Bans Bet9ja, Nairabet, Other Gambling Services, Casinos In Anambra.


Abeg how legit this news be and watin una see about this new development by the governor
hero member
Activity: 1036
Merit: 675
E get as d matta b shah on the seize campaign something. I lik watin Peter Obi dey try do bt, dis one in itself na stil campaign for ram nd being d first persn way call out don mak am d baba 4 d pple. If Tinubu nd Atiku con dance to en drum wch is unavoidably, all elements 2 d success go still fall back to PO.

Being d first to call put no mean say, e dey right shah bt e also show were en mind dey nd dat na wth the pple unlike en contenders.

Unlike Atoki nd Tinubu, PO don dey put d choice to d pple already nd not to help dem mak am. Na watin mak am d best candidate 4 d 2024 election.
hero member
Activity: 1764
Merit: 760
Honestly a lot don Dey play out already between the top three presidential candidates so far, that we should take into account when selecting the next president.
For there was a meeting by the candidate in their local region and from the was they said, Atiku and Tinubu where all try to play the tribal cards by advising their local region to vote for them based on tribalism but Peter obi on the other hand was genuinely telling people from his local region to vote for competence rather than tribe.

Also Nigeria Dey go through flood issues that has displaced people and claimed lives only Peter obi saw it wise to put his campaign on hold while the pay visit to those who were affected by the flood.
hero member
Activity: 980
Merit: 636
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

New Topic: Peter Obi suspends all campaign



From the information above, Peter Obi decided to suspend all campaign calling on other presidential aspirants in the person's of Atiku, Tinubu to ceased on their political race. Reason being that they need to fixed something very important to the poor masses whom flood have ravaged all over their villages, LGA's and States. Saying it will be very Good they focused on Human lifes Not only channeling their efforts going all rounds for campaign instead helping them with the little they can to help saved their lives. He also said they flood have taken almost about 100 and somethings lives while they are here talking of whom will become the next president that his mission is to left people out of poverty and to fixed the country as well and not thinking of what he could gain from the country he also said If they could spents millions in buying presidential form they could also come together to raise that same millions to left and help the flood affected victims. Where Governor of Benue State "Samuel Ortom" a PDP speaks on having a good President also on a video with PO

My questions; is he supposed to stop others or as an aspirants they already know what to do.
and if any presidential aspirants can't talk about the flood affected victims now do you think when such persons enters seat would he also remember his people?
Lastly why is it that is only Peter Obi showing concerned about the flood affected victims in the country?

Lets us discusse peacefully.
please not hates words

Video source
  


Am touched see person wey get good regardless of been a presidential aspirant this guy na good guy imagine calling other aspirants to support to seek solution to current flood issue wey they ground now, na this kind people we need, flood this year deal with people especially states like kogi, Niger, Lagos e.t.c  even kill people join  and made many people homeless and is not a priority to the present government the matter don tire me but never the less we just have to support one another as it now in this country.destitut
 Peter Obi don see say the people wey flood ravage dey suffer and them need help from these politicians,since the dey claim say them care for the citizens of the country. To know who go work dey very easy at this moment na the flood victims na e dey pass through frustration and government need to render help. If I tell you say presently nothing has been done for the flood victims by FG only private donors dey help. Nigeria government won say Cameroon no give them money for the damage wey this flood cause to Nigerians. So make Tinubu and Atiku start to show say no be our money dem dey come thief say na good mind na e dem won use rule the country by providing for victims who flood have turned homeless presently.
legendary
Activity: 1162
Merit: 1390
New Topic: Peter Obi suspends all campaign

  

When we see a good heart we know am. Not everybodi is born with liberal heart. Nd Nigerian e no dey need dis kind pesin. Atiku and Tinubu can never think of this thing, theirs is to campaign with their fake promises. If really dem go do dia campaign promises let dem start from now, no bi 2 deceive pipo vote 4 dem. Yes by di right no suppose tell others to stop campaign because helping others in this flood is also a strategy or an another method of campaign. When MKO Abila did, he didn't tell other candidates to follow him. But I know why he called them to follow im, bcos dis is what dey suppose do b4 telling di pipo to vote for dem.
Peter Obi should do alone if he can and leave dose unproductive elites.

CAN SHARING OF MONEY ERADICATE POVERTY FROM NIGERIA.


This mata dey disturb me, I dey see say 9ja government dey confused on hw dey go eradicate poverty for the country, but d way dey dey do am I no think say the problem go solve. CBN share money last weekend me too get the money my own na 4k but can this solve our problems. Pls house watin government go do to eradicate poverty now.
It is onli a confused govet dey do dis kind things. even in dis flood period governmt no suppose share rice and gari. how many cups go reach pesin? sharing of rice, gari and money neva and neva eliminate poverty in any society. But our politicians mentality dey worry dem, so dem dey do am as if di thin dey remove poverty...
sr. member
Activity: 868
Merit: 388
Chairman e belike you no know wetin those northern state get for natural resources oh. No be only crude oil be national resources oh there are multiple been hoard by those state and anything wey make the country divide na dem go benefits pass and I no go surprise if them dey thief the crude dey store for them states self.
Kogi state becomes first northern oil producing state, receives oil allocation
As we dey argue on which region to survive after Nigeria break up which we no pray make happen, southern people dey boast of producing oil wey make dem advantageous over Northern people. For some time now northern people Don discover oil too for dem regions but adequate machinery never dey in place to make the oil dey useful. But today the report Don scatter for internet as kogi state Don officially becomes oil producing state for northern region. I believe say na the beginning be this because other states dey road dey do surveillance. Na double win for Northerners now as an oil producing states and food producing too. You go like read more about the update? Oya na the link be this kogi become first Northern oil producing state
Lastly why is it that is only Peter Obi showing concerned about the flood affected victims in the country?
Lets us discusse peacefully.
please not hates words
First of all, make I ask you this question. Has Peter Obi officially kick off his campaign? Make I still help you answer. The answer is capital NO! So why you con use the word suspend for the title of your writing? Obviously for propaganda I guess. We know say PO visit the flood victims but don't relate it with campaign just to blackmail other candidates. Apart from Atiku and PDP wey don kick off their campaign officially, other parties never start. So how you go suspend wetin dem never start? Secondly, you don justify my assertion wey I talk say this your write up na just for propaganda by saying other candidates no show concern about the flood affected victims. So you no hear say both Atiku and Tinubu donated millions of naira to flood victims? The earlier you realize that all these acts na campaign strategies, the better for you my brother. To even make am obvious, na labour party attire he wear go there. No trust any politician after all they all have the same agenda. And finally, you said no hate words while you indirectly portray hatred to others in your write up. Abeg we need to wise up biko
CAN SHARING OF MONEY ERADICATE POVERTY FROM NIGERIA.

This mata dey disturb me, I dey see say 9ja government dey confused on hw dey go eradicate poverty for the country, but d way dey dey do am I no think say the problem go solve. CBN share money last weekend me too get the money my own na 4k but can this solve our problems. Pls house watin government go do to eradicate poverty now.
The money no be wetin una dey think am sha. Na agricultural support fund from FG through CBN. Now make I answer your question. Poverty na natural phenomenon. No any government can eradicate it but can only be reduced by a meager percent and the only way to reduce it na to provide citizens with jobs both skills and unskills. You remember covid 19 loan? 500k to 1m but it was misused by the most of the beneficiaries. Some time government is not at fault but we the citizens tbh.
sr. member
Activity: 1022
Merit: 393
Underestimate- nothing
New Topic: Peter Obi suspends all campaign



From the information above, Peter Obi decided to suspend all campaign calling on other presidential aspirants in the person's of Atiku, Tinubu to ceased on their political race. Reason being that they need to fixed something very important to the poor masses whom flood have ravaged all over their villages, LGA's and States. Saying it will be very Good they focused on Human lifes Not only channeling their efforts going all rounds for campaign instead helping them with the little they can to help saved their lives. He also said they flood have taken almost about 100 and somethings lives while they are here talking of whom will become the next president that his mission is to left people out of poverty and to fixed the country as well and not thinking of what he could gain from the country he also said If they could spents millions in buying presidential form they could also come together to raise that same millions to left and help the flood affected victims. Where Governor of Benue State "Samuel Ortom" a PDP speaks on having a good President also on a video with PO

My questions; is he supposed to stop others or as an aspirants they already know what to do.
and if any presidential aspirants can't talk about the flood affected victims now do you think when such persons enters seat would he also remember his people?
Lastly why is it that is only Peter Obi showing concerned about the flood affected victims in the country?

Lets us discusse peacefully.
please not hates words

Video source
 


Am touched see person wey get good regardless of been a presidential aspirant this guy na good guy imagine calling other aspirants to support to seek solution to current flood issue wey they ground now, na this kind people we need, flood this year deal with people especially states like kogi, Niger, Lagos e.t.c  even kill people join  and made many people homeless and is not a priority to the present government the matter don tire me but never the less we just have to support one another as it now in this country.
legendary
Activity: 952
Merit: 1000
New Topic: Peter Obi suspends all campaign

Lastly why is it that is only Peter Obi showing concerned about the flood affected victims in the country?

Lets us discusse peacefully.
please not hates words
 
Since its campaign time we fit talk say na political strategy by Peter Obi because once him aid this people from there suffering then him kknow say them go vote am. As for why him call them to stop the campaign, na still beta strategy him use against him oppositions because once one of them mis yarn about the matter then na plus one to Obidient'
But nonetheless even if na political strategy or humanity conscience by Peter Obi to me he no matter because this kind of cases go make us see who go actually work and who get plans for us.
 
CAN SHARING OF MONEY ERADICATE POVERTY FROM NIGERIA.


This mata dey disturb me, I dey see say 9ja government dey confused on hw dey go eradicate poverty for the country, but d way dey dey do am I no think say the problem go solve. CBN share money last weekend me too get the money my own na 4k but can this solve our problems. Pls house watin government go do to eradicate poverty now.
To me all this money sharing na nonsense and also means of embezzlement of money by politicians, he get one saying way be say "No give me fish chop but teach me how to catch fish". If you wan give person money how many years you want make he continue rather teach am how to make him own money. And the only way that Gov't fit help us na to create job opportunities for us. See lemme tell you even that yeye traders moni and farmers moni wey dem share that time if they use the moni repair even though na one company at least some people go still dey work for there. So this money sharing na just stupid initiative by FG
hero member
Activity: 1064
Merit: 747
Chairman e belike you no know wetin those northern state get for natural resources oh. No be only crude oil be national resources oh there are multiple been hoard by those state and anything wey make the country divide na dem go benefits pass and I no go surprise if them dey thief the crude dey store for them states self.
Many people they think say na only crude oil we get, those Northern states get enough Natural resources like Gold, and na because of all this Natural Resources Bandits they try take over those places. Take Zamfara state for example, they have enough Gold and na why most of them youth they do local Mining to survive and if you look am now those big men wey know how important that Golds are na them they initiate this Banditry just to take over those places.



Bros, I agree with you. People wey don travel go the North-east, North-west, North-central parts of Nigeria go sabi say one thing wey God almighty use take bless them over the southern parts na better arable land. Shey una remember the time wey onions cost like say na dollar because that time dem block the north-south routes? Abi na yam we wan talk about? And lest we forget, Agriculture na the new oil. If them cut them of na hunger and famine be that.
Anything wey concern food for dis country God don already bless North with am because dem get enough land to farm.
This country need unity so dat we go be one and to supply food no go be issue again because we strongly depend on each others  dis country.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
New Topic: Peter Obi suspends all campaign



From the information above, Peter Obi decided to suspend all campaign calling on other presidential aspirants in the person's of Atiku, Tinubu to ceased on their political race. Reason being that they need to fixed something very important to the poor masses whom flood have ravaged all over their villages, LGA's and States. Saying it will be very Good they focused on Human lifes Not only channeling their efforts going all rounds for campaign instead helping them with the little they can to help saved their lives. He also said they flood have taken almost about 100 and somethings lives while they are here talking of whom will become the next president that his mission is to left people out of poverty and to fixed the country as well and not thinking of what he could gain from the country he also said If they could spents millions in buying presidential form they could also come together to raise that same millions to left and help the flood affected victims. Where Governor of Benue State "Samuel Ortom" a PDP speaks on having a good President also on a video with PO

My questions; is he supposed to stop others or as an aspirants they already know what to do.
and if any presidential aspirants can't talk about the flood affected victims now do you think when such persons enters seat would he also remember his people?
Lastly why is it that is only Peter Obi showing concerned about the flood affected victims in the country?

Lets us discusse peacefully.
please not hates words

Video source
 

hero member
Activity: 952
Merit: 668
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Chairman e belike you no know wetin those northern state get for natural resources oh. No be only crude oil be national response there are multiple been hoard by those stake and anything wey make the country divide na dem go benefits pass and I no go surprise of them dey thief the crude dey store for them states.

Also no joke with any state wey be say na dem dey incharge of food oh, if dem cut am e go wey the country. Dem fit use that food as a source to generate income for themselves and if them put head for ground e go go well. But no because dem know say FG go dey give them free funds from sucking the South South so their farming dey limited.
Bros, I agree with you. People wey don travel go the North-east, North-west, North-central parts of Nigeria go sabi say one thing wey God almighty use take bless them over the southern parts na better arable land. Shey una remember the time wey onions cost like say na dollar because that time dem block the north-south routes? Abi na yam we wan talk about? And lest we forget, Agriculture na the new oil. If them cut them of na hunger and famine be that.
I rememba d times wella, na south I blame 4 ds, things no be like ds 4 Awolowo and prominent southern leaders time. Then, d south was rather enviable not dependent, but oil moni don blind them so te dey 4get d future. D negligence na wetin we dey see now, d worse dey come too bcos d world don dey fade off dependence on crude oil so te Naija oil don dey dey abandoned for world market.

North are wise, dem continue dey develop wetin dem have with d addition of the oil moni from the south. E neva late 4 d south too, fertile lands dey with better education and exposure to earn well on Agriculture, Finance, ICT, Intellectual development and others.
Pages:
Jump to: