Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 61. (Read 1018821 times)

full member
Activity: 882
Merit: 207
And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.

I dom hear plenty rumors about the suspension of the asuu strike but I take time read the news for punch newspaper today but wetin I see there tire me. Federal government no reach any agreement nor meet with the demand of asuu as per the salary increase wey dem dey fight for since, according to the information, the union just call off the strike because of the appeal court ruling wey dem been get last week and the intervention of the house of reps too also make them to call off the strike.

As we speak now, asuu say dem dey wait to see wetin our President go do even as them dom obey to resume work, dem dey wait to see if baba go increase the salaries of lecturers or not, my own be say I get strong believe say asuu go embark on strike again and this time, e go affect the apc campaign strategies because na next year wey election wahala go get head and trust me asuu go dey on strike that time.
One fact that is open secret and known to those ahead with the opportunity to     have studied the academic calendar in total, is that, should the strike had gone beyond this time, a whole academic session would be lost and it would seriously have an impact on the academic calendar.
However,  the intervention and pleadings of concerned bodies had an influence on the reopening too. If our President doesn't do the needful by trying to reach an evidential and conceptual agreement with Asuu, the strike will be repeated, thus affecting whatever programs government intends to organize in the coming days. i.e, elections and campaigns.
I am just wondering, Polytechnics nko? Dem just dey one corner dey observe as Asuu dey waka. God help this country o!
hero member
Activity: 910
Merit: 686
And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.

I dom hear plenty rumors about the suspension of the asuu strike but I take time read the news for punch newspaper today but wetin I see there tire me. Federal government no reach any agreement nor meet with the demand of asuu as per the salary increase wey dem dey fight for since, according to the information, the union just call off the strike because of the appeal court ruling wey dem been get last week and the intervention of the house of reps too also make them to call off the strike.

If federal government neva meet all their demands den why dem go wan call off d strike now to come embark on anoda one later again. Dis tin no make sense na, i no know why dem go wan use politics wayo for dis ASUU people and dem go fall for am. I been don hear dis rumour say dem go call off for 2 weeks to see weda FG go fulfill their promise but I bin neva believe am until now wey you clear d mata for here again.

Now as d mata be, if FG fulfill their promise now dem go still embark on anoda one later becos na so e don dey be for several years now. I just hope say anytin wey happen na for d betterment of d student at the end.
hero member
Activity: 924
Merit: 600
Leo is resting.
And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.

I dom hear plenty rumors about the suspension of the asuu strike but I take time read the news for punch newspaper today but wetin I see there tire me. Federal government no reach any agreement nor meet with the demand of asuu as per the salary increase wey dem dey fight for since, according to the information, the union just call off the strike because of the appeal court ruling wey dem been get last week and the intervention of the house of reps too also make them to call off the strike.

As we speak now, asuu say dem dey wait to see wetin our President go do even as them dom obey to resume work, dem dey wait to see if baba go increase the salaries of lecturers or not, my own be say I get strong believe say asuu go embark on strike again and this time, e go affect the apc campaign strategies because na next year wey election wahala go get head and trust me asuu go dey on strike that time.
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
You could see that you made only 2 posts king and you dey 33 on the log meanwhile an only 30 users I cut out, stats can never be wrong. You did well in August but you lost the tempo in September. Same thing here. Maybe I should re-add merits stats make your face show. Grin

Chairman, who you sell my post (vote) give? How I go only make two post chai (what a life) lol. Anyways it's good. As we no dey dey active that much again. E dey give me joy say we still get people wey dey raised the flag high. Make una dey try. Na small small we go reach that promise land e no mata how long e take. In other news, I hear say ASUU go soon call off the strike, how true the news be because this days I no dey too dey trust all this bloggers as na where I get the information be dat.

And dem meet asuu request abi na court ruling dem dey obey. If federal government no meet the demand, e go bloody the next time dem embark on this strike matta again. Sha make we dey watch how things go unfold in the coming months before election as this election get plenty things to do with Nigeria moving forward in the right path.
sr. member
Activity: 630
Merit: 453
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID

If say you been dey carry my name for mind for ordinary comment wey no attack you, na you go apologise to me and to the local board for wasting their time to settle matter where matter no dey Grin
Oga I no cary ur name for my mind, and I dey understand you now. I'm so sorry for the inconvenience I might have caused you and the entire board members. I also thank you for explanation wen you do for my post, I learned alot from it. Thanks everyone for gentle hearing. Please Oga uchegod-21 don't be discourage to correct me next time, Don mind my attitude. Thanks for the understanding.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Lolx... una dey make me laugh here. Which one be matter dem dey settle? Where una see matter sef? ThankGod Chilwell provide link to the post wey I react him no like. I go jus display the post make una check whether matter dey. You go first confirm say matter dey before you go settle matter. Dem no dey settle wetin no exist.

1. With the caption and writeup, I no know say na our local thread him dey try analyze. I thought that it was his personal statistics him carry come here, but when I saw 8merits I now said he has not gotten upto 8 merits. That was why I demanded for explanation.
2. Make una check the tone I use beg him to explain the post for me, whether na bad tone abi na negative react.
3. Me sef I no remember say I reply this post and I no remember the username.

See the post:
THE UNIQUE DAYS OF THE MONTH SEPTEMBER

1. On 3rd get lowest activities with 3 posts.
2. On 8th get highest activities with 17 posts.
3. On 4th, 11th, 12th, 20th, 28th have 12 posts each.
4. On 26th, 8 posts - 8 merits.
5. On 8th in the most active day with 17 posts with zero merit.
6. The day that correspond with merit is. Day 30th with 30 merits.
7. The days that correspond with the posts are:-
Days - - posts 
3rd -      3
9th -      9
12th -  12





Bro, abeg I no understand the stat you just dropped. How e carry concern us for this thread? As I look into the posts, e be like say no be even your stat sef because I see 8merits there but you never reach 8merits. If you come online abeg try explain to us how the post take concern us so that we go dey post only things we concern us for only this one thread we get.



My brother, if you wan run statistics, abeg run the statistics, put the caption well make we for understand. The release it weekly or monthly. You fit collect data for people wey dey run similar things. Me sef na one Ragnik or so data I first use, before I discover say igehhh dey run similar things and more punctual, I come dey use igehhh data.

Bro, nobody be boy for anybody here. We be all brothers, nobody dey intimidate anybody. Na only help we dey get from here and we dey respect people wey don dey here already clear road before us, finish.
If say you been dey carry my name for mind for ordinary comment wey no attack you, na you go apologise to me and to the local board for wasting their time to settle matter where matter no dey Grin
hero member
Activity: 952
Merit: 742
Me I dey happy the way ona cary d mata this really show me say we are one family, thank for the concern wen owna show. I dey ok now, me I no vex again, I just wan clear my mind by telling him but now my mind is free. Oga  @Uchegod-21 no vex everything don fine. Pls free your mind.
Na so life suppose be, if una no understand each others make una speak out, but mek una remember say here na forum wey we all gather to learn and hustle so weldone Chilwell 4 rendering ur apology, we gada dey 4 dis forum together we go go far.

I de hail  @Uchegod-21 sir for d monthly analysis, u see say dis time I de down which mean say my face no show wella, but we go improve because all our aim na toake this un official thread become officially accepted on they.
sr. member
Activity: 630
Merit: 453
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Me I dey happy the way ona cary d mata this really show me say we are one family, thank for the concern wen owna show. I dey ok now, me I no vex again, I just wan clear my mind by telling him but now my mind is free. Oga  @Uchegod-21 no vex everything don fine. Pls free your mind.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
For worth is worth @Chilwell @Uchegod-21, na brothers and sisters we be for this place, born put of the womb of one Naija. I no really sabi the issue way dey ground between una 2 but the matter be say, no need to carry your dirty cloth con dey wash for public. If you feel say, you get matter with person and you for like straighten things up, you fit take am up with am for en pm or any other place way you know say, una fit talk confidentially. As you carry the matter con break for here so, make you no expect say, you no go get response form noth who you get matter with and the community as I don dey put mouth so. The only exception to this na if you been actually want community people to put mouth but if na so, you for table the matter well. I no see the need shah, make una carry am go pm.
Make both of dem agree (settle) dem selves here if dem carry am go pm dem fit quarrel more..so e beta we settle here. D tin sef na just misunderstanding. @Chilwell @Uchegod-21 make una live d mata 4 matayas,  Chilwell abeg no vex, Uchegod-21 sef e don beg say no vex so make u 2 leave am, here na brotherly love nai dey rain. Thanks you very much for di agreement (understanding).
As I dey like dis, I dey sleep on top of bench now. Di suffer here no bi Bobo juice.
Di flood mata dem say e don pass 2012 own but me I see say, he never reached. Though remain just an inch.   
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
For worth is worth @Chilwell @Uchegod-21, na brothers and sisters we be for this place, born put of the womb of one Naija. I no really sabi the issue way dey ground between una 2 but the matter be say, no need to carry your dirty cloth con dey wash for public. If you feel say, you get matter with person and you for like straighten things up, you fit take am up with am for en pm or any other place way you know say, una fit talk confidentially. As you carry the matter con break for here so, make you no expect say, you no go get response form noth who you get matter with and the community as I don dey put mouth so. The only exception to this na if you been actually want community people to put mouth but if na so, you for table the matter well. I no see the need shah, make una carry am go pm.
sr. member
Activity: 630
Merit: 453
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR SEPTEMBER, 2022.
Oga thanks for the update, I wish say I go come dey here one day.

So na you dey even do the monthly breakdown wen you dey vex with watin I post. Please make u know say wat is yours well surely be yours. I no fit collect your position for this place becos I be your boy wen you go help but the you reaction towards me vex me. After dat I come forget am but na this post make me remember the issue. Please we are like brothers here. No vex Pls I just say my mind. Oga u na big man u be Pls just put us true.

@Chilwell,  I don read this your comment like 5 times, but ah swear I no just understand the whole thing. E be like say this thing you post no be for me, but wetin come make me confuse na because you quote my post before you drop the reply and secondly this statement
Quote
So na you dey even do the monthly breakdown wen you dey vex with watin I post.  Please make u know say wat is yours well surely be yours. I no fit collect your position for this place 
and this one
Quote
After dat I come forget am but na this post make me remember the issue

My brother no vex, cool down explain things well for me. Even if na with correct English make I for understand. I mean I never notice your name before na, even for the newcomers wey I dey put for update, I no fit remember whether I don type Chilwell before.  Something dey wrong somewhere.
Na d Link be dis
https://bitcointalksearch.org/topic/m.61044375
member
Activity: 756
Merit: 30
My brother no vex, cool down explain things well for me. Even if na with correct English make I for understand. I mean I never notice your name before na, even for the newcomers wey I dey put for update, I no fit remember whether I don type Chilwell before.  Something dey wrong somewhere.
Make una pardon me for coming into this. Be like the guy Don post something before (either here or somewhere) and you react negatively. I think na wetin he dey try explain be that. But e go better make e drop the link for us to see make the matter die off. Together we are stronger.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR SEPTEMBER, 2022.
Oga thanks for the update, I wish say I go come dey here one day.

So na you dey even do the monthly breakdown wen you dey vex with watin I post. Please make u know say wat is yours well surely be yours. I no fit collect your position for this place becos I be your boy wen you go help but the you reaction towards me vex me. After dat I come forget am but na this post make me remember the issue. Please we are like brothers here. No vex Pls I just say my mind. Oga u na big man u be Pls just put us true.

@Chilwell,  I don read this your comment like 5 times, but ah swear I no just understand the whole thing. E be like say this thing you post no be for me, but wetin come make me confuse na because you quote my post before you drop the reply and secondly this statement
Quote
So na you dey even do the monthly breakdown wen you dey vex with watin I post.  Please make u know say wat is yours well surely be yours. I no fit collect your position for this place 
and this one
Quote
After dat I come forget am but na this post make me remember the issue

My brother no vex, cool down explain things well for me. Even if na with correct English make I for understand. I mean I never notice your name before na, even for the newcomers wey I dey put for update, I no fit remember whether I don type Chilwell before.  Something dey wrong somewhere.
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I also hereby beg our bosses 2 empower me 2 empower low rank pipo. 10 or 20 merits giving 2 me by our bosses will also help me 2 help low rank pipo dat makes reasonable comments nd dis list.

Chairman, this one na merit begging wey go Harvard. Why give you 10/20 merits just to get less spendable merits when we can easily merits the newbie quality comment that you're taking about ourselves? Just highlight dem and if they're merit worthy they'll be encouraged by anybody with smerits also no dey compare my source merits with those oga at the top.
No cari am go wher e no knw o, mak e no worry am.
Mina why? I knw say u no knw bt, watin u jst do 4 der at Agbe, na em forum dey call merit begging. U ft see am as watin u 4 use do beta o bt, u go stil try understand say, d merit allocation way Theymos dey do, e difrent frm dis one way u dey ask so.

Wen Theymos dey do allocation, na direct smerit e dey give nd no b merit itself. If e been dey allocate direct merit 4 merit source dem to generate smerit to send out, u no for dey see The Pharmacist 4 dat kind merit count na. E 4 dey fly lik hawk way jst cari Dock pikin.

NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR SEPTEMBER, 2022.

16. Mr.right85 [8]

Na waa 4 me o, watin I dey fine for 16th na. E no too sweet me 4 eye. Una way dey top, una dey try shah. I respect una. We still dey push, make una njoy life.
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
~snip~
This list sweet me die. Personally, I been make conscious effort to ensure make my activity level increase for this our local thread. Nor be because say I want make my face show but because say I sabi say if our actitvity dey increase for the local thread e fir motivate Oga Theymos to quickly create our our board as we don beg am since. Because me sef don tire for this one thread thingy.
member
Activity: 854
Merit: 13
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR SEPTEMBER, 2022.

Before I go continue I wan make one important Announcement:

1. Igehhh don add poll for Nigeria Local Board Update for Meta. Make we try go vote for there. Nobody know how this local board wan take come, make we try utilize every opportunity we create.

Top 30 active users September 2022
Code:
1. Agbe [21]
2. uchegod-21 [20]
3. Davidvictorson [18]
4. Coyster [17]
5. Gozie51 [17]
6. Awwal08 [14]
7. Cryptomultiplier [14]
8. Yawa2020 [14]
9. Frankolala [11]
10. EarnOnVictor [10]
11. Marykeller [10]
12. Mate2237 [10]
13. Rruchi man [10]
14. Adbitco [9]
15. igehhh [9]
16. Mr.right85 [8]
17. Asiska02 [7]
18. Hyphen(-) [7]
19. cryptalogic [7]
20. Detritus [6]
21. Majestic-milf [6]
22. RockBell [6]
23. Wiwo [5]
24. Anguwa [4]
25. BIT-BENDER [4]
26. GiftedMAN [4]
27. NdaMk [4]
28. Oluwa-btc [4]
29. Smartvirus [4]
30. knowngunman [4]


Total posts: 311 posts
Total poster: 49 users


Comments/Observations
  • Agbe don top this table for second time consecutively. And if you observe well, na so so quality posts him dey drop. Congratulations Agbe and keep it up
  • Uchegod-21 don swear say if him no fit dey first, atleast him go remain for top3 dey go. Adbitco and Gozie51 don slide commot for top4 for the league.  Dem don carry Wiwo my man dey go the play em no know  Grin
  • Davidvictorson don climb 3rd position, make we clap for him. Him go enjoy wetin Agbe and Uchegod-21 dey enjoy
  • Coyster face show well well. I dey wait when other senior men dem like BIT-BENDER,  igehhh,  Charles-Tim, Mpamaegbu and others go fit top this table again.
  • Abi na my eyes dey pain me? CryptopreneurBrainboss no dey dis list so. All those things wey him dey post here, na for dream???
  • New faces for the month na Dentritus, NdaMk, cryptalogic and knowngunman.  I welcome all of una and wish una smooth growth for here
  • Finally, after Charles-Tim close the door, lock the gate last month, e don handover the key to unknowngunman  ;DMake everybody behave well till next month, make una observe who hold key o


Advice:

Make we dey careful for our real life, as December don dey reach and election dey by the corner, many yamayama things dey happen for the country. Make we try keep our hands clean as people wey don dey enlightened.
Agbe comment for your merit.
Thank you @all.





I was not really expecting myself to be the first or on top of the list but you. Well I congratulate myself. As for the merit I promised the user that would make for the quality comments here only on crytocurrencies and igehhh was the one and I believed, I dropped a merit 4 dat promised 4 this list I would really like to give merits to the first, second and third position every months but I am not a merit source so I am restricted to that, therefore as The Pharmacist begged theymos 2 top up his allocations 2 help low rank pipo I also hereby beg our bosses 2 empower me 2 empower low rank pipo. 10 or 20 merits giving 2 me by our bosses will also help me 2 help low rank pipo dat makes reasonable comments nd dis list. CryptopreneurBrainboss, BIT-BENDER,  igehhh,  Charles-Tim, Mpamaegbu etc. Giving me 3, 4, 5, 6 7 etc merits can help me 2 help quality posts here, u can give me in oda place but I must come here 2 help our active users, make una look into di matter. As we dey house (home) na we know ourselves. I really like to help. Egberifa. Ado,ooo
Has I c my self for the list I dey happy bacos before I dey think say nobody no me for this place, but now ba I dey  very happy to see my self. Keep it up with the update, me I dey target first position next time.
sr. member
Activity: 630
Merit: 453
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
NIGERIAN LOCAL BOARD THREAD ACTIVITY UPDATE FOR SEPTEMBER, 2022.

Before I go continue I wan make one important Announcement:

1. Igehhh don add poll for Nigeria Local Board Update for Meta. Make we try go vote for there. Nobody know how this local board wan take come, make we try utilize every opportunity we create.

Top 30 active users September 2022
Code:
1. Agbe [21]
2. uchegod-21 [20]
3. Davidvictorson [18]
4. Coyster [17]
5. Gozie51 [17]
6. Awwal08 [14]
7. Cryptomultiplier [14]
8. Yawa2020 [14]
9. Frankolala [11]
10. EarnOnVictor [10]
11. Marykeller [10]
12. Mate2237 [10]
13. Rruchi man [10]
14. Adbitco [9]
15. igehhh [9]
16. Mr.right85 [8]
17. Asiska02 [7]
18. Hyphen(-) [7]
19. cryptalogic [7]
20. Detritus [6]
21. Majestic-milf [6]
22. RockBell [6]
23. Wiwo [5]
24. Anguwa [4]
25. BIT-BENDER [4]
26. GiftedMAN [4]
27. NdaMk [4]
28. Oluwa-btc [4]
29. Smartvirus [4]
30. knowngunman [4]


Total posts: 311 posts
Total poster: 49 users


Comments/Observations
  • Agbe don top this table for second time consecutively. And if you observe well, na so so quality posts him dey drop. Congratulations Agbe and keep it up
  • Uchegod-21 don swear say if him no fit dey first, atleast him go remain for top3 dey go. Adbitco and Gozie51 don slide commot for top4 for the league.  Dem don carry Wiwo my man dey go the play em no know  Grin
  • Davidvictorson don climb 3rd position, make we clap for him. Him go enjoy wetin Agbe and Uchegod-21 dey enjoy
  • Coyster face show well well. I dey wait when other senior men dem like BIT-BENDER,  igehhh,  Charles-Tim, Mpamaegbu and others go fit top this table again.
  • Abi na my eyes dey pain me? CryptopreneurBrainboss no dey dis list so. All those things wey him dey post here, na for dream???
  • New faces for the month na Dentritus, NdaMk, cryptalogic and knowngunman.  I welcome all of una and wish una smooth growth for here
  • Finally, after Charles-Tim close the door, lock the gate last month, e don handover the key to unknowngunman  ;DMake everybody behave well till next month, make una observe who hold key o


Advice:

Make we dey careful for our real life, as December don dey reach and election dey by the corner, many yamayama things dey happen for the country. Make we try keep our hands clean as people wey don dey enlightened.
Agbe comment for your merit.
Thank you @all.




Oga thanks for the update, I wish say I go come dey here one day.

So na you dey even do the monthly breakdown wen you dey vex with watin I post. Please make u know say wat is yours well surely be yours. I no fit collect your position for this place becos I be your boy wen you go help but the you reaction towards me vex me. After dat I come forget am but na this post make me remember the issue. Please we are like brothers here. No vex Pls I just say my mind. Oga u na big man u be Pls just put us true.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Anyways were this can stats come from, how I no go dey this list even commo 5 for the whole month Abeg check again my blood dey hot.

I don reason the thing tire, e come be like say igehhh run you street Grin. But as my primary school second master go talk "Book no dey lie"...na next month own your face go show wella
Code:
1. Agbe [21]

33. CryptopreneurBrainboss [2]

You could see that you made only 2 posts king and you dey 33 on the log meanwhile an only 30 users I cut out, stats can never be wrong. You did well in August but you lost the tempo in September. Same thing here. Maybe I should re-add merits stats make your face show. Grin
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
www.Artemis.co
Lol first of all with or without IPPIS people go still steal and the ASUU UTAS is not immune of corruption. FG agree to include all they've been asking for in IPPIS but ASUU still kicked against so dem go continue with their fraud.

Sometimes self ASUU no deserve any pity at all when we reason how the lecturers deh take oppress students and press girls. Shameless and foolish lecturers weh full Nigeria universities deh make me vex each time I remember wetin them deh do students. Most of these lecturers no fit teach abroad self because they are below standard. Na to sell handouts and sleep with free girls make most of them enter lecturing jobs and not for the love of teaching. Both ASUU and the government deh craze.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
... Those men dey get 500+ source merits and yet still dey ask for more meanwhile people like me wey get bearly 50+ source merits dun beg tayah no response.

I been don expect you to clear this air for a long time, but e good as e don clear the air. Some people no understand say allocation for merits differ and also each merit source get board wey dem assign him for. I no lie you, we Nigerians dey do well for this forum. We no dey lag behind, no need to dey always stress the merit things. Even all the names wey Agbe mention, apart from CryptopreneurBrainboss no body be merit source. You go surprise sef say you get smerit pass dem, so big rank and big name no mean say dem dey manufacture merits. Na the reality be that.

Anyways were this can stats come from, how I no go dey this list even commo 5 for the whole month Abeg check again my blood dey hot.

I don reason the thing tire, e come be like say igehhh run you street Grin. But as my primary school second master go talk "Book no dey lie"...na next month own your face go show wella.

Coyster face show well well.
My face no only show oh, my Nike shoe shine too, i no go lie you oh, our local thread really improve well well oh, this burst of activities wey you they see here so ehn, no be by luck e take come oh, people don they enjoy to comment for here, the discussions carry better quality and na so contructive posters they drop their comments one after the other, e make sense wella oh, and na to continue in the same way na im remain.

Ah swear senior man, quality don lap for this our thread well well and e dey sweet me for belle. Na up up we go dry go and everything go fall in place when the time reach.
Pages:
Jump to: