Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 197. (Read 1028948 times)

hero member
Activity: 1484
Merit: 928
As I dey talk about health status, wetin motivate me to yan this matter na d rate at which people dey carry HIV waka. We dey fight coronavirus for one corner but HIV and hepatitis dey still dey vex. Omo, make una dey try check una selves oh because las Las na one life na we get plus say dem no dey write am for face say person dey carry one disease or the other.

Na true you they talk Sha, No be only if you sick you go they go hospital even if you think say you they alright make you they try go hospital for checkup, most people no they care about there health like that, some no go too well but to go hospital go they hard them just because of the money they will spend. HEALTH IS WEALTH!!
hero member
Activity: 1484
Merit: 928
   
My brother I true true like how you dey concerned for people concerning this whatsapp mata, but my brother I never hear this gist not even from big time bloggers wey dey social media, and this points no even be am, I always like my news about a company like whatapps make e come directly from them, whatsapp dey global and whatapp to me no go like to reduce their customer and I think sey dem go do everything within their power not to let this happen so wetin I dey talk be sey until whatapp themselves release this news.

Even me self I never to believe am but few months ago, I hear about something like this but make we still they wait if na legit we go know.
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
   
My brother I true true like how you dey concerned for people concerning this whatsapp mata, but my brother I never hear this gist not even from big time bloggers wey dey social media, and this points no even be am, I always like my news about a company like whatapps make e come directly from them, whatsapp dey global and whatapp to me no go like to reduce their customer and I think sey dem go do everything within their power not to let this happen so wetin I dey talk be sey until whatapp themselves release this news.
hero member
Activity: 1484
Merit: 928
         
You won't be able to use WhatsApp on these phones from November
I hear say by November whatsapp no go work on phones way there android version they less than 4.0, no be only android users even iPhone user's less than IOS10, some iPhone users no go fit access whatsapp by November 2021, so if you dey affected you will have to get another phone or u update your phone software and also deadline for updating of software is 1st of November.
The following are phones way no go fit access whatsapp by November.

iPhone

iPhone 5
iPhone 6S Plus
iPhone SE
Samsung

Galaxy Trend Lite
Galaxy Trend II
Galaxy SIII
Galaxy S3 Mini
Galaxy Xcover 2
Galaxy Core
Galaxy Ace 2
LG

Lucid 2
Optimus F7
Optimus F5
Optimus L2 II Dual
Optimus L5
Best L5 II
Optimus L5 Dual
Best L3 II
Optimus L7
Optimus L7 II Dual
Best L7 II
Optimus F6, Enact
Optimus L4 II Dual
Optimus F3
Best L4 II
Best L2 II
Optimus Nitro HD
Optimus 4X HD
Optimus F3Q
ZTE

ZTE V956
Grand X Quad V987
Grand Memo
Sony

Xperia Miro
Xperia Neo L
Xperia Arc S
Huawei

Ascend G740
Ascend Mate
Ascend D Quad XL
Ascend D1 Quad XL
Ascend P1 S
Ascend D2
Other smartphones

Alcatel
Archos 53 Platinum
HTC Desire 500
Caterpillar Cat B15
Wiko Cink Five
Wiko Darknight
Lenovo A820
UMi X2
Run Fl1
THL W8

So if you they use old phone he go better make you hustle for money buy new phone.

Sources: https://www.geo.tv/latest/376892-you-wont-be-able-to-use-whatsapp-on-these-phones-from-november
hero member
Activity: 1484
Merit: 928


To acknowledge and honour our brothers and sisters, our heroes wey die for the struggle. E nor go make sense say we for here nor acknowledge and remember them today for this our corner.
Na day wey every Nigerian nor suppose forget, not because of say dem kill our brothers per say, but sake of say na one of the days wey Nigerians truly stand together, feel each other pain. God bless their souls.


Our heroes.

To talk true, today 20th October get feeling pass normal October 1st independence day.

May all the departed souls during the struggle rest in peace, its a day indeed we will never forget.

#End #SARS
#End #Police #Brutality
#End #Bad #Governance
#Soro #Soke
#We #Move
#EndSars #EndPoliceBrutality

Still on naija mata wey bin dey apun ontop #Tiwa #Savage mata, d kontri pipu bin dey very disappointed by her nasty display of stupidity in its highest order, if she must do nonsense she suppose even add small sense put inside, well pipu bin dey yarn say maybe na her own way of getting plenty follow follow be dat but its a tin of shame, na big time fuckup as her name don drag enta inside potor potor (mud) i bin dey check d intanet see say na tru mata e take b oh na hia d opata bin dey wey pipu dey konfam am say na tru talk abeg no klick if u no get mind o
Pls one word 4 aunty tiwa.

This remembers way happen yesterday, I believe say even if police wan they do anyhow now they go dey fear small small make another problem no go star, because from the remembrance way happen yesterday he show say we never forget waiting happen on 20-10-20 and if they fuckup again another protest fit start again.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
This 21 century and those who are not IT inclined shouldn't draw those who are IT inclined backwards, leave the economy aside how can a full grown Nigerian live comfortably without a smart phone? Now that smart phones are very affordable and accessible everywhere in the country.
You no dey wrong at all, but the thing be say many Nigerians which are even learned to an extent are still making use of phones that do not broswe, it may not be common in your area but it is actually what is still happening in the country. It will just be a means more Nigerians go be able to access eNaira.

I think being educated and being a learned person is two different thing we need to look at very closely, for dis your comment so I think these people are just educated, I can't say they are learned persons. Being educated is not enough, e get one of my Engine power lecturer still using his teacher note of 1988 to teach in 2021, no smart phones, no laptop WHY? Because he is only educated and not a learned person.

The truth be say the Enaira is not meant for everyone and thats what the E stands for.

Quote
Also, Nigerians na still a developing country, even access to products and services can fail at times, ...]
Happens everywhere but we suffer it the most
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Bitcoin price trend dey surprising, just all-time-high again yesterday. Waiting go be next target, $70000 or downtrend below $60000?

This 21 century and those who are not IT inclined shouldn't draw those who are IT inclined backwards, leave the economy aside how can a full grown Nigerian live comfortably without a smart phone? Now that smart phones are very affordable and accessible everywhere in the country.
You no dey wrong at all, but the thing be say many Nigerians which are even learned to an extent are still making use of phones that do not broswe, it may not be common in your area but it is actually what is still happening in the country. It will just be a means more Nigerians go be able to access eNaira.

Also, Nigerians na still a developing country, even access to products and services can fail at times, you no see waiting happen to MTN few days back, I was unable to broswe for over hours to the extent I no get option again than to borrow my sister Airtel sim at the time. Although, no be excuse, but also many Nigerians can not just afford data the way we can, this will be an advantage for such people.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
The EndSars matter way sup on this day last year na the first time way, Nigerians see watin bad then come together and speak one voice about the thing, especially the people way we go talk say, dey under the table. The thing show say, the power way we dey cry about, na our hand e dey if we fit unit and look pass racial and religious differences. You see people dey share food, eat and jolly together when we dey fight for better. Even elderly once come out to support the youths.

On that note, we pour drink for our unfaced heroes way there blood pour for ground so we fit get this peace, today  na for them and the lesson una teach us na uncommon one. Family way them from kwa, we sympathise with una. Make we make Naija better #Endsars #EndCorruption.
hero member
Activity: 1078
Merit: 903
Not Your Keys, Not Your Bitcoin
Pls one word 4 aunty tiwa.

Tiwa dun go loose guard and when you dundi for street, you go collect. Dem celeb go dy shout street! Street!! but no be all no wetin street dy capable of doing, they have reached her biggest lesson she will have to learn to live with. As the ex husband dun yarn, always watch those in your circle.
One word for Tiwa: Dorogiver

There will always be a bad egg among the goods ones
A peaceful protest that was supposed to portray message to the government will always be hijacked by hoodlum and this time again, some were caught in today's protest and I wonder how this guys intend to end the protest.
I mean, why you go carry machete and juju go protest ground? Some guys no try for today protest, na why police arrest some innocent protesters.




Source:- BBC PIDGIN

But even with the distractions, we must still end police brutality
#End Sars and Reform men in black uniforms.
full member
Activity: 140
Merit: 128


To acknowledge and honour our brothers and sisters, our heroes wey die for the struggle. E nor go make sense say we for here nor acknowledge and remember them today for this our corner.
Na day wey every Nigerian nor suppose forget, not because of say dem kill our brothers per say, but sake of say na one of the days wey Nigerians truly stand together, feel each other pain. God bless their souls.


Our heroes.

To talk true, today 20th October get feeling pass normal October 1st independence day.

May all the departed souls during the struggle rest in peace, its a day indeed we will never forget.

#End #SARS
#End #Police #Brutality
#End #Bad #Governance
#Soro #Soke
#We #Move
#EndSars #EndPoliceBrutality

Still on naija mata wey bin dey apun ontop #Tiwa #Savage mata, d kontri pipu bin dey very disappointed by her nasty display of stupidity in its highest order, if she must do nonsense she suppose even add small sense put inside, well pipu bin dey yarn say maybe na her own way of getting plenty follow follow be dat but its a tin of shame, na big time fuckup as her name don drag enta inside potor potor (mud) i bin dey check d intanet see say na tru mata e take b oh na hia d opata bin dey wey pipu dey konfam am say na tru talk abeg no klick if u no get mind o
Pls one word 4 aunty tiwa.
member
Activity: 67
Merit: 10
As a young person I know the suffer I suffer for SARS hand. I come dey fear police pass tiff because their extortion too much. SARS man go stop you dey searcb your pockets, from there e don use the opportunity put exhibit for there. Na station you go find yourself.  I don gef personal experience with them and e nor funny at all. Police man go dey tell you face to face say he go shoot you and nothing go hapun. Na the kind people we surrender your lives and property to protect.
#EndSars #EndPoliceBrutality
hero member
Activity: 1078
Merit: 903
Not Your Keys, Not Your Bitcoin
Today our Heroes will be remembered even though as say the government till date no gree do justice to the massacre death weh happen.
I see our Lie machine minister still denying that nobody died on during end Sars protest, but him forget say immunity power in politics doesn't save you for eternity, one day, him go comot from that place and become normal human like all of us.


To talk true, today 20th October get feeling pass normal October 1st independence day.

Some hours ago, our police dun start dy arrest some citizens as usual, na that Uber guy weh police been just dy beat I weak for, sprayed him pepper spray on the eye, I swear we still need to end police brutality, we need reformation and let them bring them to justice, enough is enough.

This country, need a lots of reconstruction, our government they take this protest thing as play, we the youth eye dun open, they need to do the needful for the society else it may be too late and too calm them will no longer work.

One police man talk for interview say anybody weh dey use car weh dy above #7M dy into fraud, the way this men they think of youth, old men mentality and its pathetic.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013


To acknowledge and honour our brothers and sisters, our heroes wey die for the struggle. E nor go make sense say we for here nor acknowledge and remember them today for this our corner.
Na day wey every Nigerian nor suppose forget, not because of say dem kill our brothers per say, but sake of say na one of the days wey Nigerians truly stand together, feel each other pain. God bless their souls.


Our heroes.

To talk true, today 20th October get feeling pass normal October 1st independence day.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
The Central Bank of Nigeria said the eNaira will be available to Nigerians without Internet-enabled phones.

This 21 century and those who are not IT inclined shouldn't draw those who are IT inclined backwards, leave the economy aside how can a full grown Nigerian live comfortably without a smart phone? Now that smart phones are very affordable and accessible everywhere in the country. If the CBN plan to make the e-naira app offline and online just like the MTN app then it's still a good development no doubts but to me that is not a challenge because we still have the local banks for those who are not internet inclined.

Me self I get another Nigerian project I dey managed called Gistcoin, my prayer na for our own dem to get name small. We too plenty for this industry for us to not get something wey people dey talk about and we get talent for this side die. I just hope our developers fit do better promotion to create awareness for their projects.

This project no pure me at all looking at the site self just weak me, e get advert video wey dey on the site the official site den mention is Gistcoin.com and wetin I dey see for the ANN is Gistcoin.io, this na one sign of unserious project, the whitepaper is poorly written. This not a biography why dem carry all their portfolio full everywhwre, from the school they attended like anyone care. Almost all of them are lawyers a very big turnoff
legendary
Activity: 2380
Merit: 4265
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Una good afternoon my brothers and sisters ooh, I hope say all of una dey well ooh, thank God.

I believe say the reason why all of us gather here na make we for fit dey share news, ideas and every other information wey go fit help us as a people and as a country move forward, both in finance and knowledge, so here na one information wey I get today.

You do well, na exactly the reason we create this part of the forum for just us, na small small we go move forward and again you do well for this inform wey you drop so. My problem with naija project na say dem no dey promote am well and fir this industry promotion vital.

Like we get so many projects, even d ones wey dey do exactly within you say your own go do and some go even better pass your own while others go dey inferior yet dem go still dey blow pass your own. You know why, na because of promotion.

Me self I get another Nigerian project I dey managed called Gistcoin, my prayer na for our own dem to get name small. We too plenty for this industry for us to not get something wey people dey talk about and we get talent for this side die. I just hope our developers fit do better promotion to create awareness for their projects.
legendary
Activity: 2380
Merit: 1082
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Una good afternoon my brothers and sisters ooh, I hope say all of una dey well ooh, thank God.

I believe say the reason why all of us gather here na make we for fit dey share news, ideas and every other information wey go fit help us as a people and as a country move forward, both in finance and knowledge, so here na one information wey I get today.

I no know whether any of us here don hear or invest in chainge finance, this na one project wey I come across and I think say this one na very good project ooo, I no go say much, wetin I go talk be say make una go research this project oooh, if you like am, then invest now wey e still dey young oooh.


The project don already get many Nigerian supporters, this na the seminar wey they host for warri, in delta state last Saturday and by the grace of God, I was there live.

hero member
Activity: 1064
Merit: 501
I just dey laugh when I dey listen to radio station this morning wey some guys come dey talk about bitcoin investment program lol.
Dem dey advertise dey ask people to send YES to the numba wey dem call out for interest and seat reservation. As usual with Nigeria stuff na, greedy people wey think say na them first sabi new thing go like go public to collect public money take join there own take travel outside  Grin

I dey wonder wetin dem want tell the participants wey no go end for register with certain money and invest with another money and within one month, gbemu or big alert go begin show up but them go forget say bear dey oo, that one go dey hidden from participants. And finally finally, dem go chop people money waka. No be today wey ynash don dey for back oo. We wey dey here dey privileged and know better.

My people perish becos dem no wan sabi sometin. Far back self, I no tink say those kind tin fit catch me make e come be now. Flex guys, who go take me out dis weekend joor Roll Eyes
I just d laugh out loud wen I be d listen to the advert for Nonso kwa radio show every morning by 8 a.m. I was like, wetin d go talk or discuss about? Na only novice go pay for that kind training. Wey be sae everything you wan learn about crypto d for internet.
Wetin I understand for this our country Naija be sae person no go fit teach you something without collecting money from you. Which is very bad
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I dey tell you las las awa our government no get option than to accept bitcoin, imagine d contry pipu dey run btc, companies and organizations too don join, na only d govt. bin dey remain to endorse it.
We should not link this directly to government generally, only CBN banned bitcoin and other decentralized currencies. The CBN only wants people to know more about eNaira. Normally, Nigerian government neither support not against cryptocurrencies. But it will be good if a bill is proposed and supported to regulate cryptocurrencies instead, this will definitely override CBN ban. Also can be a suit against CBN which was exactly what was done in India that override Central Bank of India crypto ban.

On the other side of the news, i hia say buhari govt. bin dey make moves to dey do aproko on our WhatsApp o dey wan dey sabi everything wey dey go there con dey spy us, maybe soon e go wan place ban like twitter, him mumu never do.
If truly WhatsApp is secure with end-to-end encryption, the federal government might threaten to ban WhatsApp which could be where they are driving to. Everything about Nigeria is tiring, also see how Pro-Buhari group is condemning southern govs’ anti-open grazing law in this modern century.



The Central Bank of Nigeria said the eNaira will be available to Nigerians without Internet-enabled phones.

It noted that the National Commission for Mass Literacy, Adult and Non-formal Education estimated that 35 per cent (37.1 million) of the nation’s adult population was illiterate, adding that the CBN risked losing adoption to this segment of the population.

“To mitigate this risk, the bank factored in the need for inclusiveness as part of the core design principle of the eNaira. This principle has enabled the bank to focus on simplicity and ease of use, ensuring that Nigerians without Internet-enabled phones can access the service,” the CBN added.

Nigerians can use eNaira without Internet, says CBN

hero member
Activity: 2520
Merit: 624

On the other side of the news, i hia say buhari govt. bin dey make moves to dey do aproko on our WhatsApp o dey wan dey sabi everything wey dey go there con dey spy us, maybe soon e go wan place ban like twitter, him mumu never do. But tanx to d Socio-Economic Rights and Accountability Project (SERAP) wey bin dey fight for us against buhari dem pipu say e no make sense na violation of human right be that and intruding into pesin privacy be that, abeg give it a click hia to read more tori on that. Na wetin we see concerning dis mata onground?

My brother som of the tins wey we dey see 4 naija dey make headache wori pesin oo. Imagine dis kind tin, dem wan jus cage woman being 4 dis kontry oo. Say pesin woman right no mean anytin 4 dis pepo again. I know say na lie lie Mohammad handwork be dat $ dere selfish aim na 2 dey monitor d agitations wey dey currently happen 4 d kontry. God go help us.
legendary
Activity: 2114
Merit: 2248
Playgram - The Telegram Casino
Na wetin we see concerning dis mata onground?
On the first matter, the government of Nigeria no care about progressive policies to help Nigeria develop, all that matters na to win election and stay in power, the positive impact of cryptocurrencies no concern them at all. So, las las, dem fit still no accept am and all man go still de use P2P platforms.

On the WhatsApp issue, I been see the post for Twitter from SERAP, and all their tweets before then. Them don drag Bihari go court many times, and nothing don sup yet, even the Twitter ban still dey. This na because the gov't no car about rule of law and na the executive dey control both legislature and judiciary, so wetin come be the last hope of the common man now?
Jump to: