Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 72. (Read 1019643 times)

hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
(~)

Nigerian Government and politics.
vote buying: u kno y vote buying was working in Nigeria bcos for di unworking class dem dey ignorant while 4 di working class na poverty nd hunger. bt dis time around, vote buying e no go work again. me i say, if dem give u di money collect am nd vote wise ( Peter Obi). FG refusal 2 settle ASUU is a political tactics 2 win election, dia 4 if ur fada is still supporting APC while u r at home bcos of di ASUU strike, pls go nd check DNA 2 kno whether he is ur real fada.

I THANK MYSELF 4 DI NEW RANK.
hero member
Activity: 826
Merit: 562
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
True! D poor and rich dey feel am 4 naija now. But d question be say, are we ready? I no think so, u go see am 4 the election time. People dey para now, but poverty mentality still dey our head. Dis useless politicians fit no rig, but fit do worst with vote buying. How many of our people fit say no to N5000-15000 like dat 4 just voting a certain party? Dat na where d wahala dey. If dem con spend d moni finish, dem no go collect their thing back? Na only God fit help us 4 dis situation.
Vote buying dey tru tru but forget say dem get money bro dem no fit buy single vote for 5k and above for general election. If they try am na two thing go happen either the winner go carry the country enter debt by trying to recover wetin he spent or the losser go catch heartattack cux if you do the calculation no be small money. In short, e no fit just happen. Highest na 1k to 2k and no be for all PU. make we try educate our own people to vote for the right candidate this time and shun vote selling.
 The problem for 9ja be say some people no even understand wetin dem want for this life wey dem come,na those kind people dey sell their vote because dem dey after now now money forgetting say na tomorrow matter na e sure pass today.For this side wey I dey na jonsing people dey here. For this side omo politicians dey buy vote o,many people wey dey go vote for here na the party wey pay pass na e dem dey vote for o. Sometimes u go see person wey one vote for PDP dey for e line but the moment he hear say APC dey pay pass PDP he don commit go APC line. Politicians na bastard o dem fit do anything to get your vote, before election dem go go borrow money from one place to pay back after election, dem turn our election to business because say we never wise yet.

 I no dey fear politician to buy pple vote na INEC me I fear pass for any election bcos na this body dey in charge of our vote, if dem collect bribe from one party meaning say dem go give winning to that party but me I know say this time God don shame APC and PDP because dem don disgrace,suffer and mess citizens for this country by not adding value to Nigeria political affairs, and the people don see am so say na only Peter Obi na e different from the other fake politician wey think say na to come thief d small money wey remain for Nigeria finish, be the best way to lead the people.
   I dey Park for this criminal politicians
sr. member
Activity: 700
Merit: 348
True! D poor and rich dey feel am 4 naija now. But d question be say, are we ready? I no think so, u go see am 4 the election time. People dey para now, but poverty mentality still dey our head. Dis useless politicians fit no rig, but fit do worst with vote buying. How many of our people fit say no to N5000-15000 like dat 4 just voting a certain party? Dat na where d wahala dey. If dem con spend d moni finish, dem no go collect their thing back? Na only God fit help us 4 dis situation.
Vote buying dey tru tru but forget say dem get money bro dem no fit buy single vote for 5k and above for general election. If they try am na two thing go happen either the winner go carry the country enter debt by trying to recover wetin he spent or the losser go catch heartattack cux if you do the calculation no be small money. In short, e no fit just happen. Highest na 1k to 2k and no be for all PU. make we try educate our own people to vote for the right candidate this time and shun vote selling.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

I have observed the post left and right center nothing is wrong with it being that he is 8 years older than the wife, what about me i m 6 years older than my wife does it mean that i married her before she was birth?
the answer is simply No, because they are from same parents., Such comments are what we aren't meant to deliberates on. So stupid of himself without comprehending the post very well and he hastily went and reply without thinking and good reasoning, please this is not what we should discussed about.

Vawulence everywhere
hero member
Activity: 798
Merit: 635
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Politics of the country is of national interest and everyone needs to take it very seriously. We Nigerians are at a very critical point in our political situation. yes there is no historic event happening just yet, but I say this because the intelligence and resolve of the citizens of Nigeria is transforming and the era we are now is an era where enough is enough.
Na era of enof is enof no be lie. Dat na becus, e don tay way we dey fine change nd na d change way d politicians dey carry rub us of our right nd dignity. Dem go dey like sheep wen dem dey mak promises nd turn lion wen dem enter d chair.
Nw, no b onli d poor dey suffer d bad effect way d bad governance carri as, evn d rich too don dey feel am nd as e b, no b watin any bodi ft quiet dey endur. D govmnt gt 2 beta pa's d chop mak I chop way dem don dey do since.
Watin dey 4 dis kontri dey enof 4 evrybodi 2 dey live well bt, dem big belle pple no go gree, dem wan giv evn dere 4th generation assurance bt God no go shame us.
True! D poor and rich dey feel am 4 naija now. But d question be say, are we ready? I no think so, u go see am 4 the election time. People dey para now, but poverty mentality still dey our head. Dis useless politicians fit no rig, but fit do worst with vote buying. How many of our people fit say no to N5000-15000 like dat 4 just voting a certain party? Dat na where d wahala dey. If dem con spend d moni finish, dem no go collect their thing back? Na only God fit help us 4 dis situation.
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Politics of the country is of national interest and everyone needs to take it very seriously. We Nigerians are at a very critical point in our political situation. yes there is no historic event happening just yet, but I say this because the intelligence and resolve of the citizens of Nigeria is transforming and the era we are now is an era where enough is enough.
Na era of enof is enof no be lie. Dat na becus, e don tay way we dey fine change nd na d change way d politicians dey carry rub us of our right nd dignity. Dem go dey like sheep wen dem dey mak promises nd turn lion wen dem enter d chair.
Nw, no b onli d poor dey suffer d bad effect way d bad governance carri as, evn d rich too don dey feel am nd as e b, no b watin any bodi ft quiet dey endur. D govmnt gt 2 beta pa's d chop mak I chop way dem don dey do since.
Watin dey 4 dis kontri dey enof 4 evrybodi 2 dey live well bt, dem big belle pple no go gree, dem wan giv evn dere 4th generation assurance bt God no go shame us.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
My Full Member Rank
e no dey easi 4 ezekiel, ani great thin na small small nai dem dey get am. I com 2 d forum on di 27 April, 2022 by 08:44:08 PM since I been dey struggle 2 rank up nd 2day God with his merciful mind used great pipo 2 skyrocket mi 2 dis level. patient na wan of di tin wey we nid 2 do in won life. pipo like fillippone, Di Pharmacist, DdmrDdmr, Rruchi man, CryptoHeadlineNews, Zlantann, GiftedMAN, Franctoshi, Adbitco, Wiwo, CryptocurencyKing, Sandra_hakeem, Wakate, Odusko and ani oda pesen wey i fit name. Dose wo r still in newbies or member ranks no give up,di hustle e no de easi bt u go go up. una doooo, Alua.

Favorite Merit fans nd also Merit Fans of Mate2237

https://bpip.org/profile?p=Mate2237
hero member
Activity: 1498
Merit: 702
Politics of the country is of national interest and everyone needs to take it very seriously. We Nigerians are at a very critical point in our political situation. yes there is no historic event happening just yet, but I say this because the intelligence and resolve of the citizens of Nigeria is transforming and the era we are now is an era where enough is enough.

We have seen the recent matches and revolutionary movements across different state of the country, many said it was just social media support but we have now see how people actually takes this very seriously. This is a make or break point for Nigeria, we haven't come this close in recent past elections in making a wise choice, what ever decision we make come 2023 would either make or break the country.

You don't tell a man who to vote I know this but I can only encourage us to kick aside tribe, sentiment or personal interest and vote wisely come next year elections.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
The person just rush reply without making a meaningful sentence. I don read the reply left, right and centre, but e no make sense.
These sort of rash comments often are reflections of hate and dislike that some people have for the subject, they make comments without even thinking. This is why some people have the opinion that some supporters of some specific candidates that are running for the presidential position are aggressive and need to be called to order. The campaign will be starting soon and I am sure that we will be seeing more of these sort of uncalculated comments from people.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
Please @Majestic-milf  @Yawa2020 @Cryptomultiplier make una help me delete the screen shot of that Twitter banta as I done reason waiten una talk come see say sense dey mmmm, I sorry say I share this kind thing for hear but the point I was trying to prove is to show how highly corrupted the system is and politics is now business not national interest. As we all know, we are in campaign season and so many misleading statements and trends will circulate the mainstream media and the reply was wrong with just a simple glance at it tweets 🐦 and reply it shows the guy was wrong but I hope you guys get the message I was trying to pass in the body of that post.

I tank una
full member
Activity: 882
Merit: 207
My people I greet una special, even though e done tey were I talk for here,  I the read all the comments and replies for here so e no mean say I no dey around at all. For our new members I join others to welcome una, and to every other thing like the Queen of England funeral and how African leaders were treated I follow una reason the matter.
One thing were dey draw us back for Africa and this country na bad leadership which gave birth to corruption it has eaten deep into some of our political leaders so much that their innovative capacity is dead to corruption, imagine an aspirant to the office of the President not being able to provide his primary school certificate which is a prerequisite for the office his is vying for and his successor also being inconsistent with dates and figures.

Note I no come to criticize or campaign for any aspirants and as a matter of fact, I don't belong to any political party but am a verified Nigerian who analyzes events according to facts as presented.
Nah true you talk as e take consan d corruption we contri dey face becos if we dey honest to awasef, if say we gree corruption leave us, since d tym we gain independence, we for don become reputable contri wey fit compete with the West becos God rili bless us with enof natural resources to take beta we contri

 E no b new tin say som of we lidas dem no fit present certificate but dem dey claim say dem go school oh. E no shock me.
And as for the tweeter wey reply that post, e for check well be4 him respond becos nah him actually dey at fault.
The person just rush reply without making a meaningful sentence. I don read the reply left, right and centre, but e no make sense. E no sabi book to fail this kind simple calculation. Replies like this follow for whatin dey propagate hate speech. We agree say the corruption level for we country high, because if person get any small power, e go first wan use am benefit himself and household before e go begin reason another person. The one wey be d koko na onto agencies wey dey already, both new ones wey dem form to check corruption. All of them only dey choosy as to who them go probe, because the wrong person fit be their oga or person wey be their oga padi.
Make we try censor watin we dey talk as regards to government matter mostly as elections dey close by. We no want fight or bloodshed because of candidate wey no get the foresight to help this current economy.  Na person wey dey sound and with a better financial background we want. No be to dey form sites with similar agenda as Npower all because say election don dey near, and dem intend to use the initiative win votes as per rescuing dying or hungry youths from death, abi?
Abeg always DYOR, before registering on any government sponsored site o.
hero member
Activity: 952
Merit: 742
Note I no come to criticize or campaign for any aspirants and as a matter of fact, I don't belong to any political party but am a verified Nigerian who analyzes events according to facts as presented.
U no need to support any political party b4 u go talk truth 4 dis country. We all know say na deceive we de deceive our selves, this politicians de after their selfish interests, na why dem de lie just to get dat seat.
just imagine d kind money wey dem de spend 4 campaign, where dem wan get d money back? E mean say once dem win, na payback time because de most get d money wey dem spend for campaign.
we need to be wise and vote 4 our right.
hero member
Activity: 896
Merit: 612
My people I greet una special, even though e done tey were I talk for here,  I the read all the comments and replies for here so e no mean say I no dey around at all. For our new members I join others to welcome una, and to every other thing like the Queen of England funeral and how African leaders were treated I follow una reason the matter.
One thing were dey draw us back for Africa and this country na bad leadership which gave birth to corruption it has eaten deep into some of our political leaders so much that their innovative capacity is dead to corruption, imagine an aspirant to the office of the President not being able to provide his primary school certificate which is a prerequisite for the office his is vying for and his successor also being inconsistent with dates and figures.

Note I no come to criticize or campaign for any aspirants and as a matter of fact, I don't belong to any political party but am a verified Nigerian who analyzes events according to facts as presented.
Nah true you talk as e take consan d corruption we contri dey face becos if we dey honest to awasef, if say we gree corruption leave us, since d tym we gain independence, we for don become reputable contri wey fit compete with the West becos God rili bless us with enof natural resources to take beta we contri

 E no b new tin say som of we lidas dem no fit present certificate but dem dey claim say dem go school oh. E no shock me.
And as for the tweeter wey reply that post, e for check well be4 him respond becos nah him actually dey at fault.
member
Activity: 756
Merit: 30
No be wetin you dey reason ooo senior man. The thing wey the gun men dey do us this country too much and our goment dey deceive us say they are unknown. So I use the name to serve as a memory for their activities cux they're known. Nothing is unknown for this country. If you know the reason why I use the name, you fo no blame me. Dem take my better people away from me. I no just fit forget those sheges.
Make I no lie you brother, your name scared me too as I see am but hearing your explanation I understand your point now. We pray the country go soon better for us all sortey we go forget the activities of this known gun men wey government say dem be unknown. Sorry bro
My people I greet una special, even though e done tey were I talk for here,  I the read all the comments and replies for here so e no mean say I no dey around at all. For our new members I join others to welcome una, and to every other thing like the Queen of England funeral and how African leaders were treated I follow una reason the matter.
One thing were dey draw us back for Africa and this country na bad leadership which gave birth to corruption it has eaten deep into some of our political leaders so much that their innovative capacity is dead to corruption, imagine an aspirant to the office of the President not being able to provide his primary school certificate which is a prerequisite for the office his is vying for and his successor also being inconsistent with dates and figures.

Note I no come to criticize or campaign for any aspirants and as a matter of fact, I don't belong to any political party but am a verified Nigerian who analyzes events according to facts as presented.
Bros abeg no vex but delete this thing. The reply is not in any way making sense at all. That guy just showcase him mumu. So una never see where wife dey senior husband before? Does that mean dem marry before dem born the husband?   Grin I just dey laugh the guy and you wey Repost this thing here. It simply means that he senior his wife by 8 years and not that he marry her for 8 years abeg.
I no be Tinubu supporter but make we no allow hatred to talk mumu things abeg. Make we use our head. I be labour party coordinator for my ward sef.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

Dem wan start another one. I remember 2 years ago when I register, write their yeye aptitude test, upload the required documents. I even get 95 marks for the test. Na so everyday I dey check portal. No show. But my friend wey get the same score with me got called up. Dem talk say make we nor worry say dem go call us. Till today, no show.

See my brother ehh i noticed something about this Npower of a thing, there are some specific field they required most and if you don't apply in those one then you have a lesser chance to be called. N-teach, N-Gric is the most common they are calling people. Omo I applied 2018/19, on  N-Tech and i wrote their exams as you said online but have never been contacted it was from there someone told me i would have applied on N-Teach as a Primary school teacher they mostly got called after all exams have been carried out.
sr. member
Activity: 700
Merit: 348
Na now I understand why you chose the name and e be like say dem don wound part wey pain you. Take heart brother, dis country we dey live on it's own na risk we dey take. For you to wake up everyday dey alive na testimony. But e no go dey like this for ever, God go expose the wrong people wey dey keep this country like this for their individual gains.
The momentum among the youths don dey gather, e no go too tey e go happen and all of us go liberate and smile at last. Make things wey pass no too dey drag you back baba.
Thank you sir, @coyster and the rest for your kind words. I believe we go do the right thing for this coming election. This is the chance for us the youths. Either we make it right or e go worse pass like this which me sef say God forbid. So concerning the Npower stuff wey una dey talk, na just opportunity wey Buhari create for some people to milk the nation's wealth and nothing like empowerment for the youth. Make everybody use his sense this time biko we Don go above their 30k abi how much sef
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341
Dose who r interested go apply 4 dis wan 2. Mostly di specific states that are stated on di site. U can not apply if u no dey day state.
Na di site bi dis, enter next read all di instructions 4b u enter or register. If ur state is not on di list please leave it. Di na state by state. Some states e don close, some e dey open now while some go open next month. Na di site bi dis https://portal.tmax.ng

Na di state we dey available 4 now. If ur own e no dey make u leave am oo.

Na onli dis kind of things nai APC govt come Sabi but Dem no dey do am well since dis programs r not permanent jobs but temporary wey e no get carry weight.
member
Activity: 756
Merit: 30
Pipo wey tok dis tin e no do mistake. "Experience is the best teacher". Di beneficiaries 4 di batch A/B go tell u well. Npower na wan of di program wey APC Government take suffer di 9ja youth. Wen Osinbajo was di head of di management team everything was working well, nd wen Buhari come see say Osinbajo dey do di program very well 4 di 9ja youth nai he e go bring dis woman come spoil everything. Oboy come see grammar. Latest, soon, through of stone, close very close, near etc finally nexit till date I don't know where I dey or stand 4 dis nonsense program. NP and covid 19, I no Kno which wan come get word pass. As 4 me I don't know 4 odas, since wen Buhari come enta dis govt I Neva hear any employment 4rom di civil servants perspective. Except di arms forces. Bt Dem don do plenty empowerments. Even di empowerments nothing come out.
I no even know weda to laugh or cry over this your talk. Like say the woman get agenda on top this Npower. Na so so new stories every day. Imagine batch C¹ dey receive June/July stipend for inside September oooo
I no just know how Buhari and entire people for this administration dey take reason. Some time I dey think whether Buhari no fit just fire some of his cabinets. Smh
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Wetin una go call this level of insults to our African Presidents?

For the Queen's Funeral: President Biden Arrives at Buckingham Palace with em Presidential Armoured Convoy While African President wey come for the burial Were Blocked and Convey inside a Bus.

What a shame and letdown give Africans at large. See as our Africa Presidents take d laugh for inside bus. But if una for their for Africa now you for see the number of escorts wey dem go carry d patrol
Dis foto way dem upload lik dis touch me no b smal. As I jst see d tori way dem yarn follow, my mind jst spoil. Imagine hw dem cari dey treat our no.1, our 001 4 d African nations dem. Nations way dey enrich dem, nations way dem colonise nd still we dey pay dem tribute 2 dey use build dere civilization while, we dey rot 4 our side.
D worst part con b say, dese men dem dey smile 4 d camera, dey cruise 4 bus wen na dem 4 dey waka d red carpet. Na beta falling of hand Britain do us, treat us wthout regard. Dem 4 jst turn d visit 2 vacation, go chill 4 one hotel 4 d England.

Imagine say na Gaddafi, e no 4 role like dis na!
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Welcome Knowngunman, thankGod you know say your name get k-leg. There are plenty name wey jakpa where you go chose from answer but na gunman you see to pick. But na your choice, nobody get right to chose wetin you wan answer. But remember say with the present situation of Nigeria and the activities of gunmen everywhere, no single Nigerian go dey happy anytime wey dem see your name. E go remind them the atrocities wey don happen and still deh happen for the country.

Another thing be say dem no dey change username, unless u get strong reason to do so.

Jump to: