Pages:
Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 76. (Read 1019965 times)

hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
~snip~
Although I don't question the list, I believe it to be relative. What I'm trying to say is that academics' wages in private colleges could be higher. We should also be aware that some of our academics hold teaching positions at other universities, as I hope we are. That is, it is possible that they will make twice as much. I believe that one of the FG's reasons for the IPPS is that it would eliminate the need for academics to work at two different institutions. However, if these lecturers in our public universities are paid properly, there won't be any need for them to do so. That is what ASSU counters.
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Make una see how much our university lecturers the earn as salary. Wey be our politicians and government appointees the earn more than that. Our professors salary no even reach $500 but you go see minister wey d eat more $1500 as monthly salary

You dey wonder why ASUU still dey on strike? This is one of the reason.

The government suppose do something for ASUU member's salaries, asin their welfare them suppose to look into am asap

Abi you dey whyn me? I think say professors dey earn like 500k and above. Though that list n 2019 e be, e fit don update now. But every professor suppose dey go home monthly with 400k and above. No professor is earning below that, plus including other incentives and allowances. But e still jo dey justifiable compare with wetin ordinary Counsellors dey collect. The education system for Nigeria dey totally under valued, na em make dem de lecturers dey collect plenty money for students for assignments, palmflet wey dem call handout, sorting and many other things.
Naija education system dey lose value every day by day and dem the politicians don send their children go abroad finish. Na God dey help us.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Make una see how much our university lecturers the earn as salary. Wey be our politicians and government appointees the earn more than that. Our professors salary no even reach $500 but you go see minister wey d eat more $1500 as monthly salary

You dey wonder why ASUU still dey on strike? This is one of the reason.

The government suppose do something for ASUU member's salaries, asin their welfare them suppose to look into am asap
hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
This is good but I nor dey do. The last one wey I do for Bayelsa, na God wey save me. Dem for carry me dump inside water(me wey no know jack about swimming). Well thank God say e get plenty ways wey dem take dey catch bush meat. My own way na to go vote on that day even if I go stand under the sun and in the rain with dedication and selflessness(you gerrit Grin) because say this naija na our own. Me sef fit do instagram live on that day anybody wey do anyhow go see themselves for the gram. Na another way wey I go take contribute to free and fair election be that.

The wey you carry talk say you no go do make me laugh well well. Me, I dey always dey careful on the election day. Anything wey go carry me commot for my unit go another place I no dey gree. Anything wey make me no dey make community during any election, know say I no go participate. Na online I go do my own. But if I dey my community, I go fully involve. If na to carry bottle, na still your brothers go carry the bottle, we go carry am with limit. If na to dey coordinated, na still we we, so I no dey feel threatened for election dey for house.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
I no think say d information genuine jare, u no know dis INEC people, dem no go open d portal 4 registration again. People don talk tire but e no work. I no know if court or third-force go make dem do am, but no be somtin dem go won do like that. Na same thing my portal dey talk since yesterday, I don tire 4 them. I won dey fully involved 4 dis elections 4 d first time as I no like as things be 4 my country but dey busy when d portal open. I pray say dem chance their mind.
Wait ooo which information you say e no legit? Abi which portal you dey talk about sef? For election engagement or for voters registration? Well, if Na for election engagement the portal is very active now INEC Ad-hoc RECRUITMENT
But before you run go take time read the requirements first wey I culled from their site.

ELIGIBILITY
Outlined below are the various positions available and their requirements, Please ensure you read the instructions below before you begin your registration.

1. SUPERVISORY PRESIDING OFFICER (SPO)
Requirement:
Must be a Public/Civil Servant on Grade Level 10-14 (Priority is given to qualified staff of NYSC/NOA/NIMC/NPC) OR Registration Area Officers/INEC staff not engaged in other duties (GL 10-14).

2. REGISTRATION AREA CENTER (RAC) MANAGER
Requirement:
Must be a Head of School or a staff (GL 07 and above) of the school/ institution/ public building hosting the RAC.

3. PRESIDING OFFICER (PO) / ASSISTANT PRESIDING OFFICER (APO)
Requirements:
Must be a Serving Corps member Or A penultimate student of a Federal/State tertiary institution in Nigeria with a knowledge of IT
Or A staff of an MDA with an OND qualification
Or A former corps member (Not earlier than 2018 batch)

4. REGISTRATION AREA TECHNICAL SUPPORT (RATECH)
Requirements:
Applicants for this category must have an IT background
Must be a suitable INEC staff (not engaged in any other duties)
Or Serving Corps Members in the Commission (where available)
Source: eligibility status
I wish those who meet the requirements success.
You do well to update people wey no know about the position wey them go apply. For me, the best position to apply na APO(Assistant Presiding Officer). As PO(Presiding officer) na corps members wey d serve get those positions dem no d drag am with them.
Any position wey INEC give you, please dey alert, smart and friendly cause during election day so many kasala the burst on that day. No go dull yourself to prove sae you strong. I sae make I let una know

You see this election, our dream candidate go win. Make we all vote rightly and be there until d count our vote finish. We no waste another 8 years again.
member
Activity: 854
Merit: 13

How to take apply for INEC Adhoc staff for 2023 elections
Things wey u need get intact
- Email wey u dey use now
- phone number wey u dey use now
- your own account number.
- white background passport wey never Tey, abeg make he no pass 5MB for size
- Two people for referee with them info's (email and phone number)
- ID number wether na staff ID or Student own
- you fit use your Nysc call up Number even if you Don finish but make he never too Tey like 2018 come today.
-PDF copy of the highest qualification wey u get
- any Identification means wey u get for. jpeg format.

Abeg when you dey register check wella make you know position wey be your own.

Dem go also require BVN but make u no fear. Them just wan use am make peopl no go register plenty times

And abeg cross check information wella because dem go validate am from school/referees

©INEC²²

Abeg make we gather go register before them go go put yeye people for government for us.
GOD BLESS NIGERIA
Thanks for the update my brother, because I will go apply now make we contribute positively to our country 9ja not because of money that dey go pay us but to be honest and trust to the election and make our country great again.
hero member
Activity: 896
Merit: 612
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
You do well for dis update, mek i rush apply see, because as i de so i don de ready 4 dis 2023 election. Dis time around na to shine our eyes oo, mek we self de involve 4 anything wey concern d election so dat we no come de hear story say dis and dat.
I know say if we youths try giv our support and participation 4 dis election we go actually change something to good for dis country.
D only part way dem dey allow youth to participate 4 inside election matter. To b adhoc staff to INEC. In as much as we dey participate 4 dat side, we stil need better role way pass dat 1. We no gats b muscle just becus strength nd energy stil dey d bodi.
Me no get dat kind strength 2 put bodi 4 ballot box matter bt d pple way string reach or wey get bodi 2 put 4 d matter, mak una watch una side nd mak una try 2 mak sure say d matter remain free nd fair. We no need drama as usual, watin we want na mak d best candidate nd pple's choice win. Long Live we naija!
Na true you tok be dat. For Dem mind dem don provide work lai dis. To be ad hoc staff no be beans o and if protection no com dey nko? No be like say I dey pray for kata kata during the election but haba, beta posts dey to chook us put na. Since them say we be d ledas of tomorrow, na lai dis we wan take make am?

 I no say d news legit but make e no b case of man Kno man sha.  The koko of the mata be say make we no see vawulence for d election wey dey come so. I no sure say we need much apart from good leaders.
member
Activity: 756
Merit: 30
I no think say d information genuine jare, u no know dis INEC people, dem no go open d portal 4 registration again. People don talk tire but e no work. I no know if court or third-force go make dem do am, but no be somtin dem go won do like that. Na same thing my portal dey talk since yesterday, I don tire 4 them. I won dey fully involved 4 dis elections 4 d first time as I no like as things be 4 my country but dey busy when d portal open. I pray say dem chance their mind.
Wait ooo which information you say e no legit? Abi which portal you dey talk about sef? For election engagement or for voters registration? Well, if Na for election engagement the portal is very active now INEC Ad-hoc RECRUITMENT
But before you run go take time read the requirements first wey I culled from their site.

ELIGIBILITY
Outlined below are the various positions available and their requirements, Please ensure you read the instructions below before you begin your registration.

1. SUPERVISORY PRESIDING OFFICER (SPO)
Requirement:
Must be a Public/Civil Servant on Grade Level 10-14 (Priority is given to qualified staff of NYSC/NOA/NIMC/NPC) OR Registration Area Officers/INEC staff not engaged in other duties (GL 10-14).

2. REGISTRATION AREA CENTER (RAC) MANAGER
Requirement:
Must be a Head of School or a staff (GL 07 and above) of the school/ institution/ public building hosting the RAC.

3. PRESIDING OFFICER (PO) / ASSISTANT PRESIDING OFFICER (APO)
Requirements:
Must be a Serving Corps member Or A penultimate student of a Federal/State tertiary institution in Nigeria with a knowledge of IT
Or A staff of an MDA with an OND qualification
Or A former corps member (Not earlier than 2018 batch)

4. REGISTRATION AREA TECHNICAL SUPPORT (RATECH)
Requirements:
Applicants for this category must have an IT background
Must be a suitable INEC staff (not engaged in any other duties)
Or Serving Corps Members in the Commission (where available)
Source: eligibility status
I wish those who meet the requirements success.
legendary
Activity: 1022
Merit: 1341

How to take apply for INEC Adhoc staff for 2023 elections
Things wey u need get intact
- Email wey u dey use now
- phone number wey u dey use now
- your own account number.
- white background passport wey never Tey, abeg make he no pass 5MB for size
- Two people for referee with them info's (email and phone number)
- ID number wether na staff ID or Student own
- you fit use your Nysc call up Number even if you Don finish but make he never too Tey like 2018 come today.
-PDF copy of the highest qualification wey u get
- any Identification means wey u get for. jpeg format.

Abeg when you dey register check wella make you know position wey be your own.

Dem go also require BVN but make u no fear. Them just wan use am make peopl no go register plenty times

And abeg cross check information wella because dem go validate am from school/referees

©INEC²²

Abeg make we gather go register before them go go put yeye people for government for us.
GOD BLESS NIGERIA

Di way Dem take arrange di positions e no dey clear.  Me I even confused which one 2 take again. But dat is not withstand, make every eligible and very smart youth go nd registered 4 dis recruitment.

I dey still ask again. Dose Adhoc staff can't go 2 dia voter's card registered centers and vote bcoz dey will bi send out to anoda places 4 di work so how are dey going 2 vote?

BY 4 OBi

There will be one million man match 4 OBi on di 17th September, 2022. Which is tomorrow Saturday. Dose who are in Yen should do well 2 attend di movement 2 show PDP nd APC day P Obi supportas r not only on social media but also in physical. As everything is set for match. And make oda states also follow suit. Na di only time we have to change di kwantry to good bi dis.
hero member
Activity: 910
Merit: 686

How to take apply for INEC Adhoc staff for 2023 elections
Things wey u need get intact
- Email wey u dey use now
- phone number wey u dey use now
- your own account number.
- white background passport wey never Tey, abeg make he no pass 5MB for size
- Two people for referee with them info's (email and phone number)
- ID number wether na staff ID or Student own
- you fit use your Nysc call up Number even if you Don finish but make he never too Tey like 2018 come today.
-PDF copy of the highest qualification wey u get
- any Identification means wey u get for. jpeg format.

Abeg when you dey register check wella make you know position wey be your own.

Dem go also require BVN but make u no fear. Them just wan use am make peopl no go register plenty times

And abeg cross check information wella because dem go validate am from school/referees

©INEC²²

Abeg make we gather go register before them go go put yeye people for government for us.
GOD BLESS NIGERIA

Thank you for dis step to step guide wey we go take use register for this INEC work. But d tin wey I dey doubt on be say if person register for dis adhoc staff for INEC, person fit still vote again, him PVC still get use afta him don register? Because me I no go lyk miss dis Election say I no vote o, I know how I take suffer for INEC office con get dis PVC so and I no for lyk make e dey in vain now. Besides every of our vote dey count and na d votes go make tinz change for dis our government.
full member
Activity: 303
Merit: 136
Defend Bitcoin and its PoW: bitcoincleanup.com
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.

How to take apply for INEC Adhoc staff for 2023 elections
Things wey u need get intact
- Email wey u dey use now
- phone number wey u dey use now
- your own account number.
- white background passport wey never Tey, abeg make he no pass 5MB for size
- Two people for referee with them info's (email and phone number)
- ID number wether na staff ID or Student own
- you fit use your Nysc call up Number even if you Don finish but make he never too Tey like 2018 come today.
-PDF copy of the highest qualification wey u get
- any Identification means wey u get for. jpeg format.

Abeg when you dey register check wella make you know position wey be your own.

Dem go also require BVN but make u no fear. Them just wan use am make peopl no go register plenty times

And abeg cross check information wella because dem go validate am from school/referees

©INEC²²

Abeg make we gather go register before them go go put yeye people for government for us.
GOD BLESS NIGERIA
hero member
Activity: 798
Merit: 635
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
You do well for dis update, mek i rush apply see, because as i de so i don de ready 4 dis 2023 election. Dis time around na to shine our eyes oo, mek we self de involve 4 anything wey concern d election so dat we no come de hear story say dis and dat.
I know say if we youths try giv our support and participation 4 dis election we go actually change something to good for dis country.
I no think say d information genuine jare, u no know dis INEC people, dem no go open d portal 4 registration again. People don talk tire but e no work. I no know if court or third-force go make dem do am, but no be somtin dem go won do like that. Na same thing my portal dey talk since yesterday, I don tire 4 them. I won dey fully involved 4 dis elections 4 d first time as I no like as things be 4 my country but dey busy when d portal open. I pray say dem chance their mind.
hero member
Activity: 1036
Merit: 861
Livecasino.io
My Pipo, I greet una wella abeg I get small request to make. For sometime I don dey research about bitcoin mining. Nor be cloud mining o. I mean the real one. So far I get correct location for Plateau state. The place dey condusive to run am. The request wey I wan make be say, if you know any Nigerian wey don dey run bitcoin mining on the low, I go like make you connect me with the person. I get some few questions to ask. Una doh
hero member
Activity: 1022
Merit: 673
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
You do well for dis update, mek i rush apply see, because as i de so i don de ready 4 dis 2023 election. Dis time around na to shine our eyes oo, mek we self de involve 4 anything wey concern d election so dat we no come de hear story say dis and dat.
I know say if we youths try giv our support and participation 4 dis election we go actually change something to good for dis country.
D only part way dem dey allow youth to participate 4 inside election matter. To b adhoc staff to INEC. In as much as we dey participate 4 dat side, we stil need better role way pass dat 1. We no gats b muscle just becus strength nd energy stil dey d bodi.
Me no get dat kind strength 2 put bodi 4 ballot box matter bt d pple way string reach or wey get bodi 2 put 4 d matter, mak una watch una side nd mak una try 2 mak sure say d matter remain free nd fair. We no need drama as usual, watin we want na mak d best candidate nd pple's choice win. Long Live we naija!
hero member
Activity: 952
Merit: 742
Reminder 📢

INEC Will Opens Portal Today 14th September 2022 INEC portal
Dear Nigerian youths, make we no misuse this opportunity biko. If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.
You do well for dis update, mek i rush apply see, because as i de so i don de ready 4 dis 2023 election. Dis time around na to shine our eyes oo, mek we self de involve 4 anything wey concern d election so dat we no come de hear story say dis and dat.
I know say if we youths try giv our support and participation 4 dis election we go actually change something to good for dis country.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1104
Bitcoin Casino Est. 2013
Last week Labor Party executive meeting at Enugu was attacked and the venue of the meeting was destroyed and scattered. Yesterday Peter Obi himself was attacked at Abuja express way. He escape dead base on the bulletproof car he used.
This your story get as e be, first you just dey tell us story, and you nor add link make we for fit read the news ourselves, I gats go find am for myself because I been nor hear am for news, the only person own I been hear na the assassination attempt of Ifeanyi Ubah wey five people die put and na still bullet proof motor dem say nai save am. As I check for the news, I see statement wey dem talk say na false story about attack on Peter Obi. You fit read am here.

But the topic about assassination has been trending on the Nigerian space since Festus Keyamo made some comments about assassination on Peter Obi. You can read the comment here.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
I don't know if they must have started giving out the originals ( like Permanent Voter's Card ) Any Update any ? Preciate in advance!
Nope! Dem never start to dey give permanent voter's card for now. Dem go do announcement if dem start. Everybody go hear cux e go loud gan this time.

The info already dey online on the release dates. E be like them go release dem batch by batch as the registration dem take come. Like I hear say some don comot that is those once wey dem do for June last year to this January. Then the ones from January to June go come out for October and July registration go show for November but anything fit still happen with this our government people becos dem fit go dey shift am altogether.
member
Activity: 854
Merit: 13
Reminder 📢
If you have the requirement please register as early so you go contribute to free and fair election.

Free and fair Election is another major thing we have to pray about i can sense manipulation from those that are eager to seat there by all means or possibly use their money to buy INEC and also buy people's votes. All we need is to commit the 2023 Election in the hands of God if not menh, forget it might be bloody and i know it won't be easy for any case all less we have additional security personnel maybe deploying external force men from Nearby countries to make sure lives and properties are saved and go back to their various destinations after the election.
I hope that the new system wen dey go use now go make election free and fair because na the electronic voting machine dey go use now. I dey believe the machine very well, dey no fit  rig election. I pray make God give us any better person among all of them, and if better person no dey among make kill all of them and give us better person some where else. Wat we need now is good person.
member
Activity: 756
Merit: 30
I don't know if they must have started giving out the originals ( like Permanent Voter's Card ) Any Update any ? Preciate in advance!
Nope! Dem never start to dey give permanent voter's card for now. Dem go do announcement if dem start. Everybody go hear cux e go loud gan this time.
This is good but I nor dey do. The last one wey I do for Bayelsa, na God wey save me. Dem for carry me dump inside water(me wey no know jack about swimming).
This thing no suppose funny but make I no lie e make me laugh throwaway my phone  Grin honestly na the problem we dey get for 9ja be that but I pray make God protect all the people wey go dey involve  for the process. But abeg gist us complete na make we know how e take start sortey dem Wan throwaway you for water.
Quote
Na another way wey I go take contribute to free and fair election be that.
This one sef no bad sha. Make we let everybody know wetin dey go on for our units dem. If we no fit stop dem other people fit come help us.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653

Jump to: