Author

Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. - page 178. (Read 1251906 times)

legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
If na oyibo people, dem go say "Please find attached the relevant part of the information herein theretofore." Kai, I sabi grammar 🤪 👇 nor be lie!

      How it works?
  • Up to 3 users you can vote in each category ➥ Note.
  • You can edit your application until the thread is locked ➥ Note.
  • You must have 50 merit or be a full member or higher to vote ➥ Note.


BTW, I sey make I remind us sey our guy Brainboss follow people wey carry award last year. Him win for "Golden Feather" category. For those wey never enter forum dat time, make una see the award here https://bitcointalksearch.org/topic/discussion-bitcointalk-community-awards-5277804. All of us rallied round am and na im make am win. This year e go nice make we still support am and SatoPrincess. Abeg, make una leave my nomination out. I nor even know wetin my name dey do there sef as e nor supposed show face at all. These two people don prove dem worth here. E go good make we really round dem. Dem sey na for house wey Sister Charity dey always like stay.
member
Activity: 98
Merit: 36
Username: Gasty4
Gender:Male
State of Origin: Akwa ibom
Skills: Footballing skills Roll Eyes
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
Quote
Global crypto exchange Binance, is presently facing the heat on Nigeria Twitter space with a trending hashtag #binancestopscammingnigerians, accusing the cryptocurrency exchange and blockchain company of neglect to numerous users complaint it’s Nigerian users have made over poor customer services in rectifying issues especially unexplained loss of users funds.
The hashtag started from a Binance user who complained on Twitter that the crypto exchange company Binance has restricted his account for over 10 months with cryptocurrencies in it and recently disabled the account.
source
We all know as the country hard crypto na many of the youths live saver. Binance na one of the top exchanges way Nigerians dey use if you check any trader or crypto gee phone you must see binance app but with this recent allegations trending on Twitter. I wonder how e go affect the crypto space and binance role in Africa crypto space. Although I never get the full gist on why the accounts were blocked I dey assume say na negligence on both parties. E fit be kyc issue most likely. Anybody here don experience this issue it see the trend on twitter?
member
Activity: 98
Merit: 36
I dey hail the elde rs weh sit down for here before I show face... Ornah good evening inside this evening.
I be confirm rivers pikin, I troweh cap for all of ornah.
This nah my first time to caprison inside here, make or ah welcome or ah pikin well!!! Huh Roll Eyes
hero member
Activity: 1148
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
That thing wey you talk about owa board, na for fail of the year I put my own.
Thank you Mpa. I go vote before today go end.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
I don see the thread. But dem give conditions say if your merit no reach 50merits, you no go fit vote. My merit reach 50 but my name no dey for people wey dey eligible to vote. Maybe the 50 merits na people wey get am last year.
No, nor be wetin dat 50 merit stand for. Na just to give people we get am notification as the OP get to mention all of us wey get am 50 and above so we received notification at once. E bi like seeding for sports na. See this dude na https://bitcointalksearch.org/user/frengkicisco-2689745, im total merit na 40 but im don vote. Everybody wey dry here qualify to vote.

That thing wey you talk about owa board, na for fail of the year I put my own.
hero member
Activity: 1148
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
If true true I dey eligible, I go vote sharply.
Your suggestion to use it as FAIL OF THE YEAR instead of discovery of the year make sense.
I go like make our ogas we dey here for years before we come put mouth for this talk. Because, African Proverb in pidgin talk say "Something wey elder sit-down for chair see, pikin go climb coconut tree e no go see am"
hero member
Activity: 1190
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Voting dey go on for forum here: Bitcointalk Community Awards. Abeg, make una too go vote there.
I don see the thread. But dem give conditions say if your merit no reach 50merits, you no go fit vote. My merit reach 50 but my name no dey for people wey dey eligible to vote. Maybe the 50 merits na people wey get am last year.


I dey suggest say make everybody  go vote for Nigerian Local Board as the discovery of the year, e go help us flag our Board the more. Our sister SatoPrincess face show, make we support her.
Better person I like wetin you dey talk. You go fit vote cause you fit the criteria to vote. As far as you get 50 merit you dey eligible to pvc. Oya bring your pvc and vote. I suggest say our Nigerian local board attempt na fail of the year. How una see am? Make everybody put mouth
hero member
Activity: 1148
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
Voting dey go on for forum here: Bitcointalk Community Awards. Abeg, make una too go vote there.
I don see the thread. But dem give conditions say if your merit no reach 50merits, you no go fit vote. My merit reach 50 but my name no dey for people wey dey eligible to vote. Maybe the 50 merits na people wey get am last year.


I dey suggest say make everybody  go vote for Nigerian Local Board as the discovery of the year, e go help us flag our Board the more. Our sister SatoPrincess face show, make we support her.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
Voting dey go on for forum here: Bitcointalk Community Awards. Abeg, make una too go vote there.
I just dey see the thread. You do well to share am here make our people see. I don placey vote. Some of our own show face there make we do our best to shook head enter that place make e for nor los. And for newbies wey just join us, nor be only here we mount we get African Proverbs in Pidgin for us to appreciate our African culture and tradition.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
Voting dey go on for forum here: Bitcointalk Community Awards. Abeg, make una too go vote there.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
Overconfidence no good and e come join the fact say we underestimate these Tunisia boys considering most of their top players been dey out for the match.

Overconfidence ke. Na only you no hear say Mr Badluck call them and the thing come corrupt our files. Buhari na real bad luck. That was how he called AJ, and we know the result.
Kweke o area nor dey gree. Bubu na bad luck normally satoprincess wan play devil advocate. True true the man dey scatter everything way e shook hand which kind leader be this one sef.
sr. member
Activity: 1960
Merit: 329
Overconfidence no good and e come join the fact say we underestimate these Tunisia boys considering most of their top players been dey out for the match.

Overconfidence ke. Na only you no hear say Mr Badluck call them and the thing come corrupt our files. Buhari na real bad luck. That was how he called AJ, and we know the result.
hero member
Activity: 2212
Merit: 805
Top Crypto Casino
All this na just cruise. Make we tell ourself the truth na overconfidence kill our players. Them been dey do well for the tournament, their mistake na to let their victory enter their head. Call from president nor be wetin make goal keeper dey do shakara for goal post. Na modeling our players come do today. Yakubu nor do reach this one.

I sha watch the match and the biggest chances we get come in the second half when e already dey too late. Overconfidence no good and e come join the fact say we underestimate these Tunisia boys considering most of their top players been dey out for the match. That goal tunisia score no suppose to enter in the first place. Na outright keeper fault to be beaten easily from that kind long distance. E just pain me say I never watch super eagles matches since the last world cup only to tune in yesterday because say them finish the group stage strongly, I say make I watch our boys and na that yesterday them play nonsense. everybody just dey shoot dey find their own goal. As we no win afcon, Na world cup we go win?
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
The whole mata dey funny, the super eagles been dey have a great tournament winning three matches out of three ontil that call from bubu, now we lost to a team that came third in their group, it's really painful, thinking of how good Nigeria has been since the starting of the tournament, I really feel for the boys them think say Dem go carry the cup or atleast reach the finals but this is one of those things.
No be small thing o, the thing pain me scatter via say, I no see any reason why them no go win Tunisia normally. Team way be say, them no suppose cross enter knockout stage cef, na them con dey commlt team way me don dey hope say, we go use carry the cup come we naija finish. Them con even run am for our head in a way way con be say, even one shot on target cef, we no get. E bad scatter. Eida na cruise o or no be cruise o, Bubu for free those boys. En bad energy na em don do us this thing. Some promises and congratulations dey give them comfort say, them too good or don too try. The next thing you go see be say, people go dey dull for field and eventually, we don commot for the AFCON.

For the borrow mata, na $equivalent of bitcoin dem dey borrow, no be bitcoin himself. Dem dey always tie bitcoin to dollar or any other fiat in terms of borrow borrow. So, e no matter weda bitcoin rice or fall.
It depends on the ToS, e possible say the loaner can agree to to dey loan bitcoin in USD. Me dey like to borrow stable coin, some loaner go loan bitcoin or stable coin, e go depend on the loaner the coin e prefer to loan.
Na legit Charlie dey yarn o, e depend on both you way wan borrow and who dey offer the loan on which way you ho like. You gats get your reasons and people dey always enjoy USD via say, na stable coin, e no go rise or fall like bitcoin so, even if you decide return am immediately, you still dey alright.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
For the borrow mata, na $equivalent of bitcoin dem dey borrow, no be bitcoin himself. Dem dey always tie bitcoin to dollar or any other fiat in terms of borrow borrow. So, e no matter weda bitcoin rice or fall.
It depends on the ToS, e possible say the loaner can agree to to dey loan bitcoin in USD. Me dey like to borrow stable coin, some loaner go loan bitcoin or stable coin, e go depend on the loaner the coin e prefer to loan.
hero member
Activity: 1148
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
BORROW BITCOIN
To borrow person bitcoin na another wey to get small percentage of money ontop when the person return am. People wey dey trade fit borrow bitcoin, carry am go trade, get profit come pay back. E go come be like nobody lose.
E dey risky, borrower may go away with loaner's Bitcoin.

Also e no good to borrow bitcoin, e fit put you for dept. If you wan borrow money, e good to borrow fiat, naira wey n value dey depreciate. Some people  dey wey go borrow bitcoin wey no go pay back, some go have the money but not having the value again because say bitcoin price done appreciate.

Some people (rich people) go use their bitcoin, asset or property as collateral to borrow naira. E dey one of the rules of buy borrow die strategy.
For the borrow mata, na $equivalent of bitcoin dem dey borrow, no be bitcoin himself. Dem dey always tie bitcoin to dollar or any other fiat in terms of borrow borrow. So, e no matter weda bitcoin rice or fall.
hero member
Activity: 1190
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
All this na just cruise. Make we tell ourself the truth na overconfidence kill our players. Them been dey do well for the tournament, their mistake na to let their victory enter their head. Call from president nor be wetin make goal keeper dey do shakara for goal post. Na modeling our players come do today. Yakubu nor do reach this one.
hero member
Activity: 1666
Merit: 709
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
Na mumu dey pick video call, bubu call super Eagle and dem lost their game. Y baba go slow? 1:0 Kai.
E be like say any tin this man touch dey go backward oooo my people how una see the matter?
The whole mata dey funny, the super eagles been dey have a great tournament winning three matches out of three ontil that call from bubu, now we lost to a team that came third in their group, it's really painful, thinking of how good Nigeria has been since the starting of the tournament, I really feel for the boys them think say Dem go carry the cup or atleast reach the finals but this is one of those things.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
Na mumu dey pick video call, bubu call super Eagle and dem lost their game. Y baba go slow? 1:0 Kai.
E be like say any tin this man touch dey go backward oooo my people how una see the matter?
Omo, this talk don dey full everywhere o. Naija na cruise, no be lie. Omo, see boys way bin don dey do well since, them no loose or even conceive upto 3 goals all through the group stage, non of the teams even manage see draw for there hand cef. Now way the win dey very important pass, na when bubu decide to call con pass en bad energy give them. I wonder watin dey follow that man cef, e for jejeli free those boys to do there thing dey go o, them nor bin need any motivation. Where we need them to motivate and do better, e no go do! Super eagles no try shah!
Jump to: